soreva / data /pcm_cm /test.tsv
OlameMend's picture
organise file
a941af7
cm_wes_001.wav wuna morning oh wuna morning oh MALE
cm_wes_002.wav i salut oh i salut oh MALE
cm_wes_003.wav na how wuna dey? na how wuna dey MALE
cm_wes_004.wav some tin dey? some tin dey MALE
cm_wes_005.wav ma name na Paul ma name na paul MALE
cm_wes_006.wav i be Berlin pikin i be berlin pikin MALE
cm_wes_007.wav i di stay for Yaoundé i di stay for yaounde MALE
cm_wes_008.wav ma work na teacher ma work na teacher MALE
cm_wes_009.wav i di work for Goethe institut i di work for goethe institut MALE
cm_wes_010.wav i glad for sabi you i glad for sabi you MALE
cm_wes_011.wav we go see oh we go see oh MALE
cm_wes_012.wav tomorrow noh tomorrow noh MALE
cm_wes_013.wav na weti dis? na weti dis MALE
cm_wes_014.wav na wu dat? na wu dat MALE
cm_wes_015.wav make we meet up time way sun dong go down or tomorrow sef make we meet up time way sun dong go down or tomorrow sef MALE
cm_wes_016.wav i be want make you come i be want make you come MALE
cm_wes_017.wav i go come check you for sun time i go come check you for sun time MALE
cm_wes_018.wav nought nought MALE
cm_wes_019.wav one one MALE
cm_wes_020.wav two two MALE
cm_wes_021.wav three three MALE
cm_wes_022.wav four four MALE
cm_wes_023.wav five five MALE
cm_wes_024.wav six six MALE
cm_wes_025.wav seven seven MALE
cm_wes_026.wav eight eight MALE
cm_wes_027.wav nine nine MALE
cm_wes_028.wav ten ten MALE
cm_wes_029.wav eleven eleven MALE
cm_wes_030.wav twelve twelve MALE
cm_wes_031.wav thirteen thirteen MALE
cm_wes_032.wav fourteen fourteen MALE
cm_wes_033.wav fifteen fifteen MALE
cm_wes_034.wav sixteen sixteen MALE
cm_wes_035.wav seventeen seventeen MALE
cm_wes_036.wav eighteen eighteen MALE
cm_wes_037.wav nineteen nineteen MALE
cm_wes_038.wav twenty twenty MALE
cm_wes_039.wav twenty one twenty one MALE
cm_wes_040.wav thirty thirty MALE
cm_wes_041.wav forty forty MALE
cm_wes_042.wav fifty fifty MALE
cm_wes_043.wav sixty sixty MALE
cm_wes_044.wav seventy seventy MALE
cm_wes_045.wav eighty eighty MALE
cm_wes_046.wav ninety ninety MALE
cm_wes_047.wav one hundred one hundred MALE
cm_wes_048.wav two hundred two hundred MALE
cm_wes_049.wav one thousand one thousand MALE
cm_wes_050.wav one million one million MALE
cm_wes_051.wav monday monday MALE
cm_wes_052.wav tuesday tuesday MALE
cm_wes_053.wav wednesday wednesday MALE
cm_wes_054.wav thursday thursday MALE
cm_wes_055.wav friday friday MALE
cm_wes_056.wav saturday saturday MALE
cm_wes_057.wav sunday sunday MALE
cm_wes_058.wav january january MALE
cm_wes_059.wav ferbruary ferbruary MALE
cm_wes_060.wav march march MALE
cm_wes_061.wav april april MALE
cm_wes_062.wav may may MALE
cm_wes_063.wav june june MALE
cm_wes_064.wav july july MALE
cm_wes_065.wav august august MALE
cm_wes_066.wav september september MALE
cm_wes_067.wav october october MALE
cm_wes_068.wav november november MALE
cm_wes_069.wav december december MALE
cm_wes_070.wav na weti be time eh? na weti be time eh MALE
cm_wes_071.wav time na 1 o'clock time na o'clock MALE
cm_wes_072.wav time na half past six time na half past six MALE
cm_wes_073.wav time na quarter past five time na quarter past five MALE
cm_wes_074.wav time na three quarter past four time na three quarter past four MALE
cm_wes_075.wav for which time for which time MALE
cm_wes_076.wav small time small time MALE
cm_wes_077.wav place di hot place di hot MALE
cm_wes_078.wav place di cold place di cold MALE
cm_wes_079.wav place just dey place just dey MALE
cm_wes_080.wav rain di fall rain di fall MALE
cm_wes_081.wav sun dey up sun dey up MALE
cm_wes_082.wav place dong already dark place dong already dark MALE
cm_wes_083.wav i beg ya i beg ya MALE
cm_wes_084.wav thank you ya thank you ya MALE
cm_wes_085.wav thank you too thank you too MALE
cm_wes_086.wav no, na me i get for thank you sef no na me i get for thank you sef MALE
cm_wes_087.wav ashia ya ashia ya MALE
cm_wes_088.wav choose me choose me MALE
cm_wes_089.wav wusai the house dey? wusai the house dey MALE
cm_wes_090.wav wusai road for go market? wusai road for go market MALE
cm_wes_091.wav how far idey from here to go reach motor park? how far idey from here to go reach motor park MALE
cm_wes_092.wav di road di go Douala? di road di go douala MALE
cm_wes_093.wav for right for right MALE
cm_wes_094.wav for left for left MALE
cm_wes_095.wav straight so straight so MALE
cm_wes_096.wav clando clando MALE
cm_wes_097.wav quarter quarter MALE
cm_wes_098.wav i beg carry me we go central town i beg carry me we go central town MALE
cm_wes_099.wav i want chop some tin i want chop some tin MALE
cm_wes_100.wav i want drink some tin i want drink some tin MALE
cm_wes_101.wav we fit still use di table so we fit still use di table so MALE
cm_wes_102.wav i beg gimme breafast ya i beg gimme breafast ya MALE
cm_wes_103.wav i beg gimme beer ya i beg gimme beer ya MALE
cm_wes_104.wav i beg gimme tea ya i beg gimme tea ya MALE
cm_wes_105.wav you want weti? you want weti MALE
cm_wes_106.wav na which kind tin dem wuna getam for here? na which kind tin dem wuna getam for here MALE
cm_wes_107.wav wuna get chop for pipo dem way dem di chop na only njamanjama? wuna get chop for pipo dem way dem di chop na only njamanjama MALE
cm_wes_108.wav ma money na how much? ma money na how much MALE
cm_wes_109.wav fish fish MALE
cm_wes_110.wav cow meat cow meat MALE
cm_wes_111.wav meat for swine meat for swine MALE
cm_wes_112.wav njamanjama njamanjama MALE
cm_wes_113.wav egg egg MALE
cm_wes_114.wav banana banana MALE
cm_wes_115.wav fufu fufu MALE
cm_wes_116.wav yam yam MALE
cm_wes_117.wav cassava cassava MALE
cm_wes_118.wav irish potato irish potato MALE
cm_wes_119.wav wata wata MALE
cm_wes_120.wav wata for fruit dem wata for fruit dem MALE
cm_wes_121.wav wata for lemon fruit wata for lemon fruit MALE
cm_wes_122.wav mimbo mimbo MALE
cm_wes_123.wav puffpuff puffpuff MALE
cm_wes_124.wav cake cake MALE
cm_wes_125.wav granut granut MALE
cm_wes_126.wav pap pap MALE
cm_wes_127.wav beans beans MALE
cm_wes_128.wav wusai man fit buy bread eh? wusai man fit buy bread eh MALE
cm_wes_129.wav na how much? na how much MALE
cm_wes_130.wav ye over dear ye over dear MALE
cm_wes_131.wav man fit beat price? man fit beat price MALE
cm_wes_132.wav gimme receipt gimme receipt MALE
cm_wes_133.wav you get change? you get change MALE
cm_wes_134.wav ma head di hot me ma head di hot me MALE
cm_wes_135.wav belle bite belle bite MALE
cm_wes_136.wav ma neck di hot ma neck di hot MALE
cm_wes_137.wav fever fever MALE
cm_wes_138.wav di teeth di hot eh di teeth di hot eh MALE
cm_wes_139.wav i dong get cut i dong get cut MALE
cm_wes_140.wav ant dong bite me ant dong bite me MALE
cm_wes_141.wav you get merecine for skin way ye di hot? you get merecine for skin way ye di hot MALE
cm_wes_142.wav ye dey wit belle ye dey wit belle MALE
cm_wes_143.wav i no di hear ma head i no di hear ma head MALE
cm_wes_144.wav i no get time for dat one i no get time for dat one MALE
cm_wes_145.wav na fine tin na fine tin MALE
cm_wes_146.wav ye wowo'o ye wowo'o MALE
cm_wes_147.wav ma heart di sweet me ma heart di sweet me MALE
cm_wes_148.wav i fit take you photo ? i fit take you photo MALE
cm_wes_149.wav the tin hard eh the tin hard eh MALE
cm_wes_150.wav i like you i like you MALE