Spaces:
Sleeping
Sleeping
| False_Positive | |
| lol i dont wanna believe this i think na because of babes wey i dey post for status make her insecure | |
| wo e be like say this boy go dropout o school fees don dey strangulate me me wey drop out no get two heads o | |
| boss bless me tonight abeg even if na any amount hungry wan finish me for where ahde | |
| the way zlatan dey do me ehnnn i for nor dey play your music again oh how can i tag you for post no reply treat your fans nice na k is nothing just write paste your aza na haba | |
| goodmorning my beautiful people of god take a minute to thank god for the gift of life na who dey alive dey hustle o stay blessed | |
| walahi talahi aj na confirm clown why be say each time pulev dey ready to attack himthat is when e go hold him like say dem dey hug e get why sha | |
| na laycon dey enjoy for this party pass the privileges he has eeh the guy dey tap fire | |
| na malt dem buy for me wey i dey smile like that so imagine if you squeeze the least k put for my hand | |
| why be say na now wey beans be k for bag i begin like beans bayi gas to cook am sef no dey smile | |
| omo the way some customers go rude to you eh i just dey here dey collect raking person wey i fit beat on a very good day but i dey beg | |
| oh boi e done be for me ohguy person wey dey drive me crazy say fuel done finish dem done drop me for auchi express way like dis | |
| this kind good thing go good to reach ibadan na shebi dey say charity begins at home bring this for us around ui lets enjoy small na ejoor | |
| na where momsie order for gas some months ago naim dem exchange her cylinder me come collect am from her till i get chance to buy new one na stone i been dey use support the valve wey dey leak o | |
| na my ticket dey me important pass you people should not beat dem more than o | |
| fine ankaras like these na people wey get good taste dey rush dem oya select and pay so i go know say you get good fashion sense too beautiful fabrics for beautiful people | |
| aswearrugawd i just dey hear am you be pitakwa geh na so na una get all these pidgin proverbs but i like as she talk am based on or | |
| this akpeyi na punishment coach dey give am e be like him disrespect one of the coaches naim dem punish am with start | |
| islamia suppose pesin to tell true oo mheen i dey oona islamiyya wey come hide pesin my broda | |
| but wait oooo na only mercy and tacha dey always trending ever since bbnaija don finish im aware mercy won the show but shey na tacha carry second ni where all those people dey | |
| lol actually mi no say that biscuit and sweet wey u talk na still wettin i dey think but make i no talk am lool | |
| na do as others dey do dey worry us now since we have never say down to proffer solutions to our own problems poverty capital of the world testing about k plus people per day instituting a lockdown without a robust economic stimulus package | |
| now say that again without crying una madrid dey happy sey the little devil dey comot | |
| we love playing around with beautiful fabric d work wey we dey do kellyzafricana | |
| why e be say na slim babes dey get brain take study nursing you beautiful n brainy | |
| on top this valetine na so my guy propose yesterday ooo love is sweet which way now i dey propose next week ooo i don leave una geng | |
| lmao person papa na him them dey use rag clean like say na dirty window like this | |
| so na so we go dey see bruno give assist for another team edward go dey keep face like who them no give kprash for house god is edward woodward bigger than you please nahh sign bruno | |
| abeg love o if you see d love this life na just one wey get | |
| na him be say my house dey d london side of kubwa n na true light steady here well well | |
| the earpiece that i bought k on sunday don dey make one kind stupid funny sound today and emeka told the earpiece na original one na my god go judge emeka | |
| loooli don place the order today my account no dey funded like yours fam we dey gather am small small | |
| sur kini survey firm pele oooo i can imagine me wey dey work for bank sef if customer carry us waka like this i go dey cry inside ni | |
| we agree o pre season is meaniness e don do you win na here we go dey when season start | |
| lol hiphop still livesabi cdq self no no wetin hin dey sing ni wen no b reggae be hin flowwell sometimes dis happens wen u arent ready for the interview | |
| everybody dey vex we dey para now peaceful protest don dey bloody now x x link in my bio endsars | |
| davido no dey use infinix and they signed him to be ambassador me we dey use infinix since tey tey dey no sign me you people should continue be fighting for nonsense person wey rich pass among influencers with your infinix | |
| right now na new president me and my guy dey trek for road dey find so | |
| i been wan call police for am that time na person wey dey pick call next day | |
| when u love someone they will be using you to do shakara but boom as feelings no dey again na dat time dem go begin catch their own feelings this life sef | |
| who be this person wey block me again na so i dey annoying | |
| safejo dey court keh quadri no know quadratic equation ifemide never see toaster them don carry innocent go kirikiri ooo them say oreofe no chop benefit kofo gan self ti shofo | |
| the same fg that cant secure the lives of its citizens its very funny to think that fg of nigeria has a say in world affairs abeg before una use una reggae spoil okonjoiweala blues she might be disqualified for this statement make una dey una dey o | |
| loool them just call me say make i come collect palliative package oh dem dey gbajabiamila sey make dem give me for our area emi no ti jola leko ohhh i dont need it sha but feels good | |
| thinking about where this life is actually driving me go school we don finish learn work we don learn still everything just hard like say person no dey alive | |
| i jus dey see online say kevin hart don notice one naija boyu don hear am too | |
| omo see fine bae bae hw far waiting u dey look for here if na bf i dey here for u | |
| bro be strong wahala non dey finish me self dey struggle i dey look up dey believe say light go shine soon dont allow a rough patch in your life tomake you think your whole life is worthless you dont judge a whole journey on the basis of one pothole hold on thngs go better | |
| as you see me so i want to be like don jazzy but i dey wait for baba god mek e pick my call until then i dont want you to look at me like i am stingy i no get ni | |
| if by tomorrow i cannot make transactions with my account ill be done with yall and thats on period i know the money wey dey there na small thing butmake e work well napeople cannot even help my lifewhats this one na | |
| see as i dey sidon dey watch palace v leeds like say na champions league game say what you will about the premier league but its definitely the most exciting league to watch | |
| didnt see this coming so just like that im now a car owner god who am i that youre so mindful of me so no trekking anymore no waiting for taxi now na me go dey drive dey go gas station go buy fuel words alone cant express how much i need of a car right now | |
| levels person beat you you still enjoy am ordinary small beating for fifa boiz go dey blame pad dey blame ref dey blame home and away | |
| wahala just dey everywhere this young man sitting beside me inside bus just dey talk like sey e dey follow somebody talk talking to himself ni sha from idumota to oyingbo afi ki oluwa wa plu oooooo | |
| a whole bole to add onions she dey do finger like say na salt she dey put for rice | |
| dis guy just dey jaye ori e like say tomorrow no dey again pls god when | |
| na project pastor chris sure pass the way i dey look am make i still dey observe am first we go start in months time | |
| this adult life eh nobody dey do christmas for person again like person no fit dash person money sef chai | |
| e dey do me like say make i konk your head | |
| pele wetin i dy vex like dis like madt today is monday my boss no go hear story say traffic dey ooo | |
| this dress is so comfortable i can say this because na me dey inside what im driving at is you should get yourself one or get one for someone | |
| you too stop doing abortion e don reach like times wey i don give you belle now the one wey we do last night you still wake up dey lick postinol like tom tom lokalman is tayad | |
| gov wike dey clear anybody doubt for ph just what we need in lagos | |
| na because say u get better money inside nahand u probably operated the acct with lots of transactions i no too dey use mine like dat and den still charge me | |
| guy why u dey na dey say handsome happy men and beautiful gurls only say na u and shoki shitta collect beating together | |
| barka de sallah im sending down your own meat abeg cue in awon temi by for my goons | |
| help me tell them someone even posted that is what they want man city wey get better squad self dey chop am well well una con sign one player we no hear word las las na still th or th una go end | |
| i sha need discipline in my spendings the money when no dey just dey fly commot like witch | |
| i be the nigga wey go ginger you agali wey go head ball clean my license and focus my eye on you camera man with the head shot no let champagne popper dey dinger you apprentice wey dey learn work o come through give me kiss ogini that red handed | |
| wetin dis police people day feel like self nah becos dem carry gun or what time don reach way everybody for naija go carry gun oo | |
| lol nothing dey work well bro we just dey patch patch am atimes self man dem dey wish he follow boys do game but | |
| wahalawetin dem do dis guy last last | |
| wow well e get as e dey sweet everybody | |
| na so i call them for house say i don reach school ooo them come give me another bad news say i forget my meat as i dey pack my stuff meat wey i do walaha fry yesterday afternoon as i dey now ehn i no fit think because this cold sef don enter my brain | |
| ori gbogbo won kan daru nioil wey be say na we get amna him we dey prepare for worse forhow did i ended up birthed in nigeria | |
| if you just do like jew nah wahala oh my eyes dey shine like them too one nearly pick my phone as we dey drag bus i just dey look the hand i ask am kilosele him say wetin happen | |
| you people have mind to even check statement omo heart dey cut me because of the plenty red letters i dey see for there e con be like dem dey grind pepper for my statement | |
| guy forget e be like say na wetin i go ask them prepare this afternoon | |
| so na so all the money wey i dey expect all take castbruh im still going to ballllllllllll | |
| hanti ummie barca princess sorry for tagged you aging the responses de sweet me nee na oga u be | |
| this man wey dey underprice me for a job na government appointee baba said i no get money please na i never even buy materials baba sef dey cruise willie is work with driver sef | |
| yal didnt even wait for banks to finish una don dey tag apc you want to refund him his money and all e calm down na | |
| naso this morning i just dey remember the day i play odds wey later enter i just dey imagine say i put like k ontop am boom o ma ti dun ju | |
| akporsna wetin mrimitcourtios dey talk sefim with all those keepers wen u call na matesee me see mrimi oo | |