translation dict |
|---|
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "He pray give Almighty Allah to accept am for Aljannah Firdaus and give im family, friends, di Adamawa Emirate Council and di pipo for inside di state di strenght to bear di great loss.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He prayed to Almighty Allah to accept him in Aljannah Firda... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Surely, di answer na zero.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The answer obviously is zilch."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "She also get three properties for Calabasas wey dey Northwest of Los Angeles and one portfolio of blue-chip investments wey include shares of Disney, Amazon, Netflix and Adidas wey her soon-to-be ex-husband Kanye West gift am for Christmas for 2017.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_te... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Mà pìkín bì datwo̱n.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "That is my child. OR: My child is that one."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Wen dem ask me how di process dey be, Fatima tok say to dey make turaren wuta dey very easy for am",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "When asked what the process entails, Fatima narrates: Making turaren wuta is easy for me."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Wetin di onion wey dey inside di moto fit rish?",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "What is the estimated value of all the onions in each vehicle?"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Dr Abayomi Olaniyan wey be di ExecutiveDirector National Hoeticultureal Research Institute, don pinpoint inadequte expertise for tomato processing as di main kos of di seasonal glut and why di product no dey too dey for market.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The Executive Di... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Howeva, we dey do Evrithing wey go help improve di achievements wey we record for past",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "However, we are doing everythimg to improve on the achievements we recorded in the past."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Dis dey possible wit mobilisation and di right message.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "This is possible with mobilisation and the right messages."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Recently, di main opposition party for Canada, di Conservative Party, tell Prime Minister Justin Trudeau government say make dem pressure di International Olympic Committee say make dem carry di 2022 Winter Olympics komot for Beijing, say China dey commit genocide against more dan ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "E explain say dem still do public lecture wey dey among program wey dem do for di first day of di field day wey dem do, e say why dem introduce public lecture join dis year program na to show stakeholders dem say nah if moni wey reach dey n aim research fit get head.",
"tgt_lang"... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "A reliable source wey no wan make hin name dey mention for print tell awa correspondent say motorbikes and cars were set ablaze durin di attack",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "A reliable source who doesnt want his name in print told our correspondent that motorbikes and cars ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Awa sale revenue and profit dem for 2020 dey high dat previous year, Ren tell journalist dem",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Our sales revenue and profits in 2020 were higher than the previous years, Ren told journalists."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di confession.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The Confession"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Im reputation na say e dey follow due process, im na indeed bridge builder, e dey always readi to use im wisdon plus knowledge wey im don gain over di years for di good of im kontri.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Reputed for his uncompromising adherence to due process, he w... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di minister for Sports, Sunday Dare don tell Para-athletics team wey dey go Nowil, Switzerland to be worthy ambassadors of di kontri as dem dey tri to qualify enta Tokyo 2020 Paralympics.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The Minister of Sports, Sunday Dare has charged the Nige... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "America Middle East policy provide d tonic dey need to fight",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "American Middle East policies provide the tonic they need to fight."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Zobo farmer for Katsina State don record decline for product even as small rain fall dey dis year",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Hibiscus roselle (zobo) farmers in Katsina State have recorded a decline in production despite fair rainfall this year."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "We go get wetin dem dey call lost command becos som soldiers dey wey get weapon wey be say if we join dem togeda, e no go even reach 50 percent of wetin dey ordinary man hand..",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "There will be what is called lost command because there are some so... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di queen as report say face very difficult decision to take selekt di small group from di original 800-strong congregation of St George's Chapel for windsor, West London, wia dem go lay Prince Philip to rest.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The Queen reportedly faced a very d... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "FG get N392bn as tax from company dem inside 3 months",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "FG gets N392bn tax from companies in 3 months"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "President of Tiv Development Association, Comrade Peter Ahemba, wey konfam di mata, tok say di attack and as dem dey kill Tiv pipo for Nasarawa na to chase dem comot for di state.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The President, Tiv Development Association, Comrade Peter Ahemba... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "wit small days to di start of Ramadan fast for di Islamic lunar year of 1442AH, e no be news again say di holy month don dey near.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "With only few days to the commencement of Ramadan fast for the Islamic lunar year of 1442AH, it is no longer news... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "We sabi wetin you fit contribute individually and collectively to uplift di standard of di Nigeria game",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "We know what you can contribute individually and collectively to uplift the standard of the Nigeria game."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Hin tok say di ministry don establish business clinic so as to attend businesses to dey regularise cusinesse",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He said the ministry has established business clinics so as to attend to businesses by regularising businesses."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Im no gree to make im focus komot for di outkom wey im desire.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He refused to lose focus on his desired outcome."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Oluwasegun Ajuwon: E dey wrong make di sport ministry to put eye for only ball.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Olusegun Ajuwon: Its wrong for sports ministries to concentrate only on football"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di farmers tok say di poor harvest na as bikos of di absence of affordable fertiliser from di beginnin wey rain season and invasion of dia farm by di herdsmen wey kom from Niger Republic",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The farmers said the poor harvest was as a result of the ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Shey Werner dey good reach to play for Chelsea?",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Is Werner good enough to play for Chelsea?"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "No dey disturb.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Dont be distracted."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "When im see say dem don dey ruffle feathers, im try to walk back wetin dem allege say im tok.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "When he saw that feathers were ruffled, he tried to walk back what he was alleged to have said."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "I think say we fit do pass di one wey we don do.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "I think we can do better."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Like so, di streets of Owerri, di Imo State capital and oda places for dat area dey empty as resident observe di sit-at-home order.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Similarly, the streets of Owerri, the Imo State capital and its environs were empty as residents observed the si... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Fyar dè du mì.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "I am afraid."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Duncan don make immediate impact for di NBA, as hin win rookie of di year award",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Duncan had an immediate impact in the NBA, winning the rookie of the year award."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Ask any entrepreneur wey don dey successful, dem go gree wit dis tori on top vision, mindset and resolve.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Ask any successful entrepreneur, they will identify with this story of vision, mind-set and resolve."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Just as indigenous pipo for oda part of di kontri dey reject dis bikos dem neva give dem sense of belonging to di project, na di same wit some indigenous Fulani wey no fit move bikos dem don internarry.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Just as the indigenous people in other pa... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "We don accept di change and we fit help; di earlier we know say we suppose dey work togeda, na di better e dey for us.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "We have accepted the change and we are ready to help; the earlier we realise we can work together, the better for us."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Serena Williams, wey play di 1000th Tour-level match of her glittering career, don suffer a shock 7-6(6)",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Serena Williams, playing the 1 000th Tour-level match of her glittering career, suffered a shock 7-6(6)"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "As Forbes don estimate am say di figure wey dey a little bloated coty, dey also buy 51% of Kylie cosmetics for 2020 dey also overpay 72% stake wey remain still worth to say $500 million, by Forbes account",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "While Forbes estimates that figure is a... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Wrestlin, taekwondo, table tennis, male and female baseball go dey part of di event wey Nigeria don qualify for",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Wrestling, taekwondo, table tennis, male and female basketball are some of the events Nigeria have qualified."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di demand for rabbit meat dey grow and according to wetin Pastor Ayinla say, dem neva meet di demand fully",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The demand for rabbit meat is growing and according to Pastor Ayinla, at no time has the demand been fully met."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Dem consider murder as di sin wey dealy pass for Igbo land.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "(murder) is considered the most deadly sin in Igbo land."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di sides go meet again in three days time for Stamford Bridge to decide who go secure di top-four finish for di Premier League.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The sides meet again in three days time at Stamford Bridge in a pivotal clash to decide who secures a top-four finis... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "wen dem contact di Edo state public relations relations officer, Kotongs Bello, hin say hin no dey aware on top di development",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "When contacted, the Edo state public relations officer, Kotongs Bello, said he is not aware of the development."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "he be calm pesin and e dey take care of hin family",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He was a calm person and usually took care of his family."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "As e yarn, di championship dey open for athletes wey be 14 years and above.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "According to him, the championship is open for athletes who are 14 years and above."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Now recall say na late Sir Ahmadu Bello, di Sardauna of Sokoto, who when im attain independence of nothern Nigeria, declare for front of Sir Garwin Westray Bell wey be di last Governor-General for 1957, for di Lugard Hall inside Kaduna, say di commitment to train di manpower for di... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "According to di medical expert, Dr Mustapha Ajakaiye, seizure na sudden, uncontrolled electric disturbance for di brain",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "According to a medical expert, Dr Mustapha Ajakaiye, seizure is a sudden, uncontrolled electrical disturbance in the brain."... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Furthermore, analysis of di ABP programme show say funds wey dem provide for low interest make am possible: easy access to rice farmers dem; economies of scale as plenti of farmers na hin dem enlist into di programme; enhance di rice value chain in form of finance for primary produ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di virtue of open grazing for inside Nigeria",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The virtues of open grazing in Nigeria"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Ratels Sports Foundation don join hand wit MGGN to empower di girl-child",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Ratels Sports Foundation partners MGGN to empower the girl-child"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Mr Nnamdi Kanu wey been dey command dem, no know any village for Igboland apart from hin own, dey claim to be dia leader like say na hin own, pipo wey be say he no know how dem dey live except for di moni wey hin dey send give dem from abroad.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "If she be sister to governor, shey dat one suppose deny her right?",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "If she is a sister to the governor, should that deny her right?"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Dem tok say na di pesin nebo wey dey live beside him house kill am and na him be di oga for di pipo wey kill am, say, e take sence kari am enta one bush for Patigi say im wan help am buy three cow wey im go use for di wedding for N350,000.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "It i... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Osaka, wey be four-times Grand Slam winner, dey struggle for clay most times, and her defeat for Rome kom afta she loose second-round for di Madrid Open dis month.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Osaka, a four-times Grand Slam winner, has often struggled on clay and her defea... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "she carry her pikin go",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "She took their children along."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "E dey go as dem dey tok am say Abuja, wey be di capital for awa dear Naija, dey important",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "It goes without saying that Abuja, being the capital city of our dear nation Nigeria, is important."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "We fight back e don late",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "We fought back too late.â€"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "So, we need reason outside di box.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Therefore, we must think out of the box."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Na true say fear for food crisis don burst evriwia, but we fit reduce am wit farming wit water.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "It is true that there is palpable fear of food crisis, but we can mitigate that through irrigation farming."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "One and half million Armenians na hin dey deport, massacre, or marched to dia death for one campaign of examination",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "one and a half million Armenians were deported, massacred, or marched to their deaths in a campaign of extermination."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di policemen dey wit di victim side by side wen e dey drive home inside Uber car",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The policemen had accosted the victim while driving home in an Uber car."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di strike get specific goal, wit equal opportunity for di workforce and free child care",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The strike had specific goals, including equal opportunity in the workforce and free child care."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Make Allah SWT uplift im work and grant am Aljannar Firdaus.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "May Allah SWT uplift his works and grant him Aljannar Firdaus."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "We dey do am for sugarcane sef",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "We do it for sugarcane also."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di kontri sef enta recession two times as recession apun all ova di world",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The country also got trapped in the cyclical global recession twice."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Nà wa!",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "HL INTERJ ‘Wow!’"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "How satisfied you dey wit di performance of athletes",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "How satisfied are you with the performance of your athletes?"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "As we dey tok, contractor don dey di site and for 10 place of project",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "As we speak, contractors are already at the site and in the 10 locations for the project."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "and I no get any apology wey I wan give anyone wey dey dis hall.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "and I have no apology to anyone in this hall."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Howeva, China Foreign Ministry tok-tok pesin Wang Wenbin, tok say di request to boycott di Games dey veri irresponsible.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Chinas Foreign Ministry spokesperson Wang Wenbin, on the other hand labelled the calls for boycott as highly irresponsible.... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di minister for Budget and Planning, Prince Clem Agba, who still be co-chair for di Open goment Partnership (OGP), nah in tok dis one as dem Follow di moni kom im office.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The Minister of Budget and National Planning, Prince Clem Agba, who is al... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Bremen make di worst possible start wen dem leave Gladbach captain Lars Stindl for di penalty area and fire am into di bottom right corner wit just three minutes gone.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Bremen made the worst possible start when Gladbach captain Lars Stindl was l... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "If dem no do anytin, na big trouble we dey.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "If nothing is done, we are in a big trouble, he said."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Emma Powerful wey be media and publicity secretary for IPOB threat to dey kil any Igbo pesin wey no follow hin warning don dey too serious, and dey no suppose ignore am except say we no get goment, wer small small fascist like Mr Emma Powerful as he call himsef go dey tok say hin g... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "we no fit kontinue lyk dat",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "We cannot continue like that."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Emefiele tok say dem fit see di positive impact of di Anchor Borrower Programme or all ourr agrarian community as e don bring hope kom di farmin population through di timely delivery of agricultural inputs and di provision of market wey get guarantee for dia outputs for price wey d... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di policy wey dem approve by di Federal Executive Council for 14th of Octomber, 2020 na hin dey develop wit collaboration wit di office of di Head of di Civil Service of di Federation na hin Pantami tok",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The policy which was approved by the Fede... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Dem rest am for one game, for last October afta scoring ten goals for hin first five games, before hin kom reach 25 goals for 20 league games.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He was rested for one game in late October after scoring ten goals in his first five games, then hit ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Na as your plant reach, na hin di disease sef dey propagate for odas",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The more you plant, the more the disease is propagated into others."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "in di long run, di tax revenue for di performing industries and employees go outweigh di cost of pipeline projects",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "In the long run, the tax revenue from the performing industries and employees will outweigh the cost of pipeline projects."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Hin tok say di agency go forcus virtually Evrithin for di agric chain for di state bikos dey get good infrastructure for di place and plenti machinery and equipment, as processin mill",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He said the agency was focusing on virtually everything in t... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Dem observe say igbo especially doz wey get dia business witin di heart of di heart of di city no open dia business for morning, as doz wey open later close for afternoon",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "It was observed that many Igbos especially those having their businesses ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Sixty years ago,on Saturday, May 20,1961, dem born Di Nigerian Guide of Editors, Pikin wey get great hope for di old National Press Club wey dey Abibu Oki for di heart of Lagos den",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Sixty years ago, on Saturday, May 20, 1961, the Nigerian Guild ... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "À want se mek dè̱m go tawn.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "I want them to go to town."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Auwal Musa Rafsanjani, wey be di executive director, Civil Society Legislative Advocacy Centre (CISLAC) commenton di matter, E tok say Nigerians don note Onochies support for President Buhari and oda member dem for All Progressives Congress (APC).",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Let us kom togeda to take negotiate dis project again and you go see say pipo go adopt di roadmap.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Let us come together to renegotiate this project and you will see that people will adopt this roadmap."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Turkey work do develop vaccines against COVID-19 still dey continue.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Turkeys endeavours for developing vaccines against COVID-19 is also continuing."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "If u fit count a total of 320 seeds wey germinate, e mean say di germination rate of di seed na 80 percent and above.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "A total count of 320 germinated seeds or more indicates a germination rate of 80 percent and above."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Di United State goment don dey campaign against Huawei for di last two years dey tok say Huawei equipment fit dey use to dey spy on America and dem no present evidence.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "The United States government has been campaigning against Huawei in the pas... |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Odas don fly comot",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Others have flown out."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Mohammed tok say tentatively, dem go commission di Lagos-Ibadan standard gauge on June 10.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Mohammed said, Tentatively, the Lagos-Ibadan standard gauge would be commissioned on June 10."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "he kom leave four pikin for me make I dey care for",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "He left four children for me to care for now."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "but I fit tell u say di Kroenke owners no dey go anywia.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "but I can tell you that the Kroenke owners are going nowhere"
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Kommander of di Amotekun, Adetunji Adeleye, say trutru di mata hapun.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Commander of the Amotekun, Adetunji Adeleye, confirmed the incident."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "hin say na dis one bring di total weight of illicit drugs wey dem seize for di two international airports to 61.3kg",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "This thus bringing the total weight of illicit drugs seized at the two international airports to 61.3kg he added."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Natural- gas dem bring its sevaral quality- of-life environmental benefits bikos e dey relatively clean burning-fuel",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Natural gas brings with it several quality-of-life environmental benefits because it is a relatively clean-burning fuel."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Pìkín gud.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Children are good."
} |
{
"src_lang": "pcm",
"src_text": "Awa party wan make di APC sabi say May 29, 2023 na unchangeable day for dem to kommot for office, free awa nation from dier grip and disapear from awa politikal space.",
"tgt_lang": "eng",
"tgt_text": "Our party wants the APC to know that May 29, 2023 date is sacrosanct for it ... |
End of preview. Expand in Data Studio
README.md exists but content is empty.
- Downloads last month
- 16