text
stringlengths
21
14k
Di feem director Clare Anyiam-Osigwe and actors Kadeem Pearse and Adele Oni tok to BBC Africa about dia personal experience on top dis colourism mata.
Lagos traffic palava fit kill you According to one study wey Centre for Immigration do, some kontries like Canada, Mexico and many many odas for Western world dey give automatic birthright citizenship, Di Centre for Immigration na one organization wey supports strong immigration law and Trump advisers dey always give example of dia works.
Dangerous behaviour Pesin wey life don tire fit change im behaviour.
See di condition here All religious centres (churches and mosques) must be 40% of dia venue capacity.
Felix Ofulue wey be tok-tok pesin for di company say dem get special arrangement wit di estate based on federal goment policy.
Codeine: NAFDAC dey investigate pharmaceutical companies Nigeria goment don ban codeine Codeine syrup abuse dey make fear catch me - Aisha Buhari Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey tok All di three company dem na im show for BBC documentary wey torchlight how pipo, especially young Nigerians, dey drink cough syrup wey get codeine.
Na dis ginger her to sign agreement for faming and motor production wey go include loan for farmers dem.
Cameroon first daughter Brenda Biya 'Wizkid 'private concert' and oda times weh her actions spark controversy
Flood in Lagos carry one four-year old pikin go, di family dey ask for help to find am 19 June 2020 Wetin we call dis foto, Flood carri Oga Basil Tariho four year old pikin waka for Agege Papa of four years old Azeezat wey flood carri on Thursday for Agege area for Lagos say dem neva still see di baby girl upon say dem don find am enter canal for di area.Mr Basil Tariho tell BBC Pidgin say dem manage escape di flood before dia pikin fall down as dem dey run away from di house den flood carri am.
Wia dis foto come from, AndersenTax Wetin we call dis foto, AndersenTax na international company wey sabi Nigeria bizness environment Oga Adebiyi say now na to "make sure say tins like internet connection strong kakaraka so dat pipo wey wan begin register dia business go do am sharp sharp."
8 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, LiAngelo Ball (dey second from right) family dey popular for basketball.
I expect say di same tin go happun again dis time."
Na one of di most basic questions, but also one of di most important.
Di deaths Oluwatosin Salau and di 75 year old woman, police say dem dey investigate di mata as homicides and dem don hand over to di TPD Violent Crime Unit.
No be for mouth; any village wey you enter - pickins dey everywhere.
Achraf Bencharki (Morocco & Wydad Athletic Club) 2.
FDA - Fumigant tablet kill three children for Ghana - FDA 24 April 2018 Wia dis foto come from, WhatsApp Food and Drugs Authority (FDA) investigations into di death of children wey die for Ghana after demma parents use fumigant tablet, say aluminium phosphide which dey di Topstoxin pesticide inside kill di children.
A post shared by South African Tourism (@visitsouthafrica) on Jun 5, 2015 at 1:52pm PDT End of Instagram post, 1 Di authorities say dem dey do all of dis to fight child trafficking.
Flood don pursue pipo from Lekki after heavy rain for Lagos
While madam Lisa support wetin Erika tok and say; "Dem want to know more about sex, dey want to learn about sex, dey want to understand sex... so yes, dem dey watch porn."
Even as di men dey catch fish, na women dey rule for oyster business.
E say e for no fit win dis award without di help of im teammates from FC Barcelona and Argentina national team.
De state department say dis action di send strong signals say America promise for fight corruption and international crime for bush meat trade for safe oda species dem for de world.
Udoh make reference to Benin Republic as im dey discuss him plan for education for di state.
E say nobody fit use anoda pesin PVC because di PVC get complicated security features plus di biometrics and di smart card reader wey dem go use during di elections.
Why Soldier storm Benue village, burn 200 houses
The mission right now meeting with S A authorities https://t.co/HGqM3lPpZB— Abike Dabiri-Erewa (@abikedabiri) April 23, 2018 End of Twitter post, 1 Some pipo wey dey vex for South Africa bin burn one Nigerian wey be furniture maker for di city of Rustenburg, North West Province.
According to her, di kain internet bully wey she dey go through daily for don make her kpai if she no strong.
Im don win awards boku wey include Nigeria Music Awards, Fame Music Awards.
Di health-centre for Rann dey operate wit support from di ICRC wia one military base dey protect 80,000 refugees for over nine years wen di north east begin hot on top insecurity wahala.
Royal Wedding: 'I no believe say dem invite me’ – Nigerian Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Di Queen na di last guest to enta church, she wear lime green hat to match her dress.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Police chook mouth for di mata say Nigeria two main religions forbid prostitution For Veronica, she say she "bin escort her friend go deliver cake to dia customer" and na as dem dey come back from di reception, dem arrest dem.
Ndume claim e dey bad for di party to bless one candidate from di North east for di job.
Pressure don dey increase on top Mr Zuma wey dey face corruption accusation say make im step down from office.
Anything wey Wike want on Saturday na im we go give am - Amaechi Two options dey for INEC to do if dem wan dey on di right side of di law, one na to put our logo for di ballot and di oda na to postpone di election for National Assembly and hold am for anoda date.
According to research joinbodi Euromonitor International, nearly 10% of di coffee wey di world dey take dey come from Africa - especially Ethiopia and Kenya.
Di National Union of Road Transport Workers Chairmo for Birnin Gwari, Danladi Idon Duniya tell BBC Pidgin say none of dia union branch don ask any of dia drivers to avoid Birnin Gwari route even though e don turn kidnap and killing zone.
Dis problem start from wen authorities for Abuja introduce new payroll system, he add.
You fit hear as di police dey tok say wetin she dey complain about "no be big deal" and im dey tell her to remove her hand from her face.
Genest wey die at di age of 32 on August 1 become popular because of di kain bone and skull tattoo wey e do for face.
See di reasons why Praise and Ka3na 'entanglement' for Big Brother Naija shock pipo Ka3na and Lilo na di first housemates to leave Big Brother season five lockdown house See BBNaija housemates wey share first kiss in lockdown season 5 Fans don even give di couple name 'kiddricca'.
Dis one dey happun only seven months before de tournament suppose start.
SuperSport react afta Marawa say dem use sms sack am Dangote go like buy Arsenal, sack Wenger "Na wit great disappointment we don decide to do dis," tok joint-chairman David Sullivan.
Na di ogbonge sleek evolution of di Dragon spacecraft wey dem build to carry cargo go di orbiting outpost.
Infact for February, dis year, Emmanuella land deal with Disney say she go do feem with dem.
We get correct occasion for show say wa kontri bi democratic", Kamto tok.
"Although im don much beta (dan president Jonathan) but afta 2019 tins don get worse and many tins dey happun."
We don achieve food security and we also no dey do badly ontop physical security."
Another thing we de for inside dis tori Buhari wan end 'madness' wey kill 20 people for Plateau17th October 2017 Ghana: Fulani farmers fight don kill 8 for Eastern Ghana30th October 2017 Nigeria: Why peace dey scarce for Plateau State19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Buhari Government for 15 Tweets from 2017 Nigerians fit survive if 'nylon' no dey?
Group chat no be democracy, na only di admin get all di power.
Neeltje van Doremalen, one virologist for US National Institutes of Health (NIH), and her colleagues for Rocky Mountain Laboratories for Hamilton, Montana, do some of di first tests of how long Sars-CoV-2 fit last for different surfaces.
Infact, wia I dey, to get face mask be like war because you no fit go out if you no wear one."
Even if deh win deh go continue for train and also wait for professional players.
Click on https://t.co/PlQVIYtX2B to read more about UberBOAT.
But no be all of di nominees tok too much, di lawmakers give some di special privilege to take a bow and go without too much tok.
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Meet Susi Pudjiastuti, di Indonesian minister wey dey bomb boats5th October 2017 Video, South Africa: Meet di woman wey dey make sports car5th October 2017 Video, Di Tanzania woman wey dey lie down teach4th October 2017 Video, 'How I dey take snap Aisha Buhari'4th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Instagram: How to buy followers21st November 2019 Instagram don dey begin hide likes worldwide15th November 2019 Most liked instagram picture: Social media don crack world record egg5th February 2019 Facebook dating site: How e go take work2nd May 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Pastor Biodun Fatoyinbo bin make surprise appearance for di end of church service wia im address im members make maintain peace and no confront anybody.
School children and oda residents trap for di building.
Wia dis foto come from, Getty Images Dem neglect di building for 1790s, during di French Revolution.
Okechukwu Gabriel score di winning goal for extra-time, as Nigeria beat Angola 2-1 to qualify for di semi-final of di 2018 African Nations Championship (CHAN) for di stade Ibn Batouta for Tangier, Morocco, Vladimir Vá bin score di opening goal for di match wey give Angola di lead for second half.
As di officers continued to hold Garner, you go hear am dey tok plenty times say: "I no fit breathe."
For di recent National Festival of Arts and Culture NAFEST wey di State host for 2018, plenti Ogbonge artistes and cultural troupes from around di kontri come and dem get cultural village wey artistes from Rivers State perform all through di week wey NAFEST hold.
Skip Twitter post, 3 I would like to offer my deepest condolences to the family and friends of Uwaila Omozuwa.
E mean say like Barcelona, Real Madrid don carry di trophy 3 times now.
UK experts wey dey investigate di connection between 'heading' for football and dementia, wey be brain disease, don talk say e dey important make dem do quick, increase dis kain research.
Adesanya win di match wit 48-46 unanimous decision and e go jam Australian boxer Robert Whittaker next.
Nigeria 2019 election: ‘We still fit give Ambode Lagos govnorship ticket’
Third Mainland Bridge: Why pipo no go fit use am for three days
Skip Twitter post, 2 We are sorry to announce that Wizkid is unable to make it into the country to join us this weekend but will be performing next weekend.— Coachella (@coachella) April 14, 2018 End of Twitter post, 2 But e be like say many fans no know wetin dey happen, dem dey wonder why di afrobeat star neva appear for stage.
For US, Nigerians dey complain how e dey almost impossible to renew their Nigeria passport once e don expire.
West Africa: Celebrities wey fit take over 2018 28 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dancehall artist, Montess enter another level as she win Best Female act for AFRIMA 2017 For 2017, celebrities come up with ways to make demself relevant and many of dem succeed like how jollof dey succeed to quench hunger.
pic.twitter.com/9Zqc0FKf1h— Govt of Nigeria (@AsoRock) December 24, 2017 End of Twitter post, 15 Oga president write letter give im country people on top fuel scarcity palava wey people face for December 2017.
Dem dey more worried say make dia name no spoil say make we cover up."
Wetin we call dis foto, NUC memo on universities reopening update in Nigeria Wetin we call dis foto, NUC memo on universities reopening update in Nigeria E say all di universities must continue to follow all di safety protocols and the NCDC guidelines.
Wia dis foto come from, Obaaheema Okodier Agyeiwaa/Facebook "If you criticize Kofi Adda again, we go teach you bitter lesson.
Kenya National Commission on Human Rights talk say most of the people wey die dey inside Nairobi City and western parts of the country, where opposition leader Raila Odinga get many supporters.
Think am man Skip Twitter post, 1 You can't be broke if you don't check your bank account pic.twitter.com/brpgiWflym— Ryan (@RyanWindoww) January 23, 2017 End of Twitter post, 1 British-Nigerian Kayode Ewumi na di brain behind one BBC show, Roll Safe (R.S), about one artist wey dey London.
2018 Winter Olympics: North Korea ship enter South after 16 years
Another thing we de for inside dis tori Cancer: Number for pikin dem weh deh get Cancer for Cameroon di increase - Oncologist6th February 2019 Epilepsy: Fainting sickness no bi witchcraft - Neurologist12th February 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Bayelsa schools dey closed21st January 2018 Nigeria: See pako schools wey dey operate for Abuja13th February 2018 Coronavirus: Lagos, Kano go use Radio, TV to take teach students5th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal46 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Our group dey work on dis qweshion and hopefully we fit get ansa small time."
Wia dis foto come from, GALLO IMAGES/ORBITAL HORIZON/COPERNICUS SENTIN Wetin we call dis foto, Satellite image of Anak Krakatau for August Di singer Riefian Fajarsyah put video for Instagram say one pesin for di band and dia road manager don die.
Award-winning film producer Kenneth Gyang talk say Nigerians dey enjoy any kain movie, whether na comedy or tragedy, so long as e good.
Last-last, parents gather demsef for group produce name of 105 girls wey dey miss, but now government say na 110.
Twitter bin put warning for di tweet instead of make dem delete am.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: NPP HQ turn danger zone for journalists den ‘onion sellers’8th May 2018 ‘You dey like lizard, we go cripple you’ - Party loyalist warn Ghana journalist1st February 2018 Ghana: Government want jail over 2 million sake of TV license fee2nd January 2018 Ghana: Why people dey vex for dia S Africa ambassador2nd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sudan crisis: Number of deadi bodi don rise to 60
But Dr MacPherson say im feel say di Covid-19 go touch everywia las las.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Zimbabwe: President Robert Mugabe don resign as president21st November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Im get im first degree for University of Lagos and second degree for Obafemi Awolowo University Ife and do im PhD for King's college University of London.
"For here, all of us na one pipo.
Sierra Leone election: Kamara and Maada dey do bumper-to-bumper 11 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sierra Leone still dey struggle to grow after 11 years civil way and Ebola virus wey kill many people for country Sierra Leone presidential election fit enter second round after half of di vote wey dem count on Saturday show say di main contenders dey bumper to bumper.
Di force say dem don collect better training from di federal government for Nigeria and also collect training wey both foreign and local NGOs do take join bodi to take better dia work.
Five Child Stars for Nigeria and where dem dey now Benita Okojie Skip Instagram post, 1 I used to be embarrassed when i watch this video before but now, I want to hug the child that I was and Thank God for the courage I had then and the amazing parents who put everything they had to pushing me and helping me make an impact in my own little way..
2019 presidential aspirant Donald Duke na im tok dis one wen e yarn wit BBC.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Na sake of dis oga for NAFDAC Professor Christiana Mojisola Adeyeye dey advice Nigerians say wen dem notice food wey dem don turn wit sniper or oda chemicals, make dem no buy am or chop am.
But government suspend de concession agreement around July dis year afta dem discover say demand guarantees wey dem present be fake.
From every state, anytin wey be di mata, BBC Africa go dey dia."