text stringlengths 21 14k |
|---|
Ouattara own be say na African countries suppose do dia oen work, so day young people no go dey run comot, dey risk dia life. |
Di guidance say decisions about weda to offer lifesaving treatment depend on di baby condition. |
Eko Olakunle (National Vice Chairman South West) Kaduna state - Hon. |
Another thing we de for inside dis tori UNHCR don take 331 Cameroonian refugees to dia 'new home' for Anyake24th May 2018 Cameroon National Day 2018: President Paul Biya want unity20th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me... |
Becos all na face to face, and we fit dey do am. |
These girls gave it everything against a French side cheered on by a near full stadium & a doubtful retaken penalty. |
One pesin wey remember di show well well na Lucia Shimmers, madam for Shimmers Production Services, wey dey record di show as e dey happen for di park. |
For 2014, she become di first female mayor for di kontri capital, Libreville. |
Di Nigerian city wey if you be single lady, you no fit waka for night We no go replace Peter Obi as Atiku running mate - PDP Di video wey come out on Sunday evening na secret feeming of Oga Ganduja wey dem claim say show di governor dey collect moni wey reach five million dollars from contractor wey wan make e give am ... |
Someone hold me pic.twitter.com/XUx1mlgZrk— Chemical Brother (@chemicalbrodar) August 24, 2019 End of Twitter post, 4 Some fans agree wit Wizkid as dem declare di day 1st of March: Skip Twitter post, 5 If Wizkid says its 1st of March then the Calendar is Wrong. |
Another thing we de for inside dis tori 1:12 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert, Duration 1,129th October 2017 1:54 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity, Duration 1,5416th August 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anyb... |
20 July 2020 Wia dis foto come from, NDDC As one Nigerian committee dey torchlight how Niger Delta Development Commission take spend billions of Naira, e good make we ask who Prof Kemebradikumo Daniel Pondei be. |
Shiite protest: Pipo injure as Islamic Members of Nigeria clash again with police |
Di election office say on Wednesday 13 March dem go publish di exact constituency and polling units wia di elections go hold for both state house of assembly and govnorship dem bin declare inconclusive. |
Stephen Hawking dead: Three things you suppose know |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di rumour of di senator death dey come even as tori bin don dey fly upandan say Ajimobi get coronavirus and dey in critical condition. |
We can't expose our students and leaders of tomorrow BUT can you please stop paying lecturers from August till will reopen?. |
She want make oda women join am to become woman pilot. |
Another thing we de for inside dis tori Lagos APC primaries: Govnor Akinwunmi Ambode don accept result of election im lose3rd October 2018 Lagos APC primaries don turn abracadabra as election committee say e neva hold2nd October 2018 APC primaries: How two separate governorship aspirants land for Rivers state1st Octobe... |
The next rated is supposed to be the headline award in headies and you just disrespected it. |
Dem force oga Zuma to resign as president for February 2018. |
Inside di e-mail, e show say Shell no mind to do business with Etete even after one court for France don already sentence am for 2007 on top money laundering wayo. |
You dey look for trouble - Oshiomhole warn Obaseki Dis na afta di Edo state chapter of di party cari di national chairman of di party, Adams Oshiomole go court on top say im insist on direct primaries. |
Wia dis foto come from, SUNDAY AGHAEZE/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria President Muhammadu Buhari dey present Budget to National Assembly. |
Another thing we de for inside dis tori June 12: Nigeria democracy dey make history11th June 2018 Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now'7th June 2018 Top Tori Ten tins you need to k... |
President Biya recall his party members for complete senate |
Di Englishman, 17, bin get invite to meet Sergio Ramos for attempt to get am to join di club. |
Para for me Why dem com dey para, para, para? |
Congratulation @USMAN84kg #UsmanCovington #UFC245 pic.twitter.com/ZhsD0y0dSD— Omimi_inc (@IncOmimi) December 15, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 NEVER A DOUBT IN MY MIND ! |
See di breakdown according to posts im make ontop im twitter account. |
Another thing we de for inside dis tori Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react15th January 2018 Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger12th January 2018 Trump calls President Buhari 'lifeless': Di president go... |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 elections: Buhari don dey behave like Abacha - Obasanjo20th January 2019 Video, Nigeria 2019 elections: I go comot confidence from terrorist hand wen I win - Ezekwesili20th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don ... |
Im don already get one case wey dey court after INEC carry recall notice go jam am last year. |
"I dey happy, and I dey look forward to my work for Austria." |
June 12 na new Democracy Day for Nigeria Why 12 June 2018 no go be public holiday as you bin dey tink Nigeria goment go also honour di late MKO Abiola wey pipo see as di pesin wey win di 1993 presidential election wit Grand Commander of di Federal Republic, di highest award for Nigeria. |
For Italy, brothels wey human being dey as ashawo dey illegal but sex work no be crime crime for dia. |
But deh also di worry as wuruwuru for Anglophone regions di so-so go for before, deh di call goment for stop use force for punish pipo for Anglophone regions. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Coronavirus - Virus: Two suspected cases for Ghana test negative6th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey ... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Vice Presidential Debate: Three things wey make Osinbajo, Obi, Getso, Galadima, Iya debate final before grand final Di first big debate against next year general elections go see vice presidential candidates clash and pipo dey expect pl... |
Court send Naira Marley to stay for prison Dis one dey come as di 25 year singer wey real name na Afeez Fashola dey prepare for im bail application wey go happen on Thursday. |
@swiss_un@UNDP @Vivalex8 @Sebastien_Nadot pic.twitter.com/VfoK9CuUfb— Penn Terence Khan (@SenatorPenn) May 25, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Close to 4.2 billion FCFA (7million $) disbursed to purchase cars & other items for the 180 members of Cameroon’s National Assembly. |
We dey grateful for im service and we wish am all the best," na so di statement talk am. |
Kanye West church go play for Coachella on Easter Sunday Too much selfie fit spoil your hand give you 'selfie wrist' Johnson say, "Kim fight war for me, for my freedom, na why I call her my war angel." |
"As many pipo for public go don notice by now, some political appointees among di few wey serve for di office of di President no return back for di Second Term." |
Dis one with di School to Land programme and anoda women development programme for Taaba Khana local goment dey train over 500 pesins so dem fit start dia own business and even employ odas wen dem finish. |
When most people hear pole dancing, na strip clubs dey enter dia mind, but e no mean say di sport must by force get sex matta for inside. |
Di park na national treasure, but di wildlife dey under threat from pipo wey wan hunt and capture di animals carry go sell. |
Another thing we de for inside dis tori Cyclone Idai: Water don swallow big area come kill hundreds of pipo for Mozambique Mozambique President Filipe Nyusi say di pipo wey die reach 1000 as im see deadi bodi dey float ontop water.19th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police s... |
Mathilde-Amivi Petitjean finish for 59 position out of di 68 skiers, and her time na 3:45.93. |
Dem dey hail am as ogbonge day and important step as dem dey march go full exploration and development of oil for di East African nation. |
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike Di latest strike wey teachers for Ghana dey do na on top dia salary wey government never pay3rd November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2... |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Solar race don start for Australia8th October 2017 Nigeria don clear for Commonwealth games19th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic... |
Another thing we de for inside dis tori Canada asylum ruling no good for Nigerians - Lawyers22nd August 2018 Israel don give quit notice to African migrants4th February 2018 I sell everything wen I get to go Europe - now I don come back house and I dey broke13th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new... |
''For my mind I dey tink say na just interview l go do, so l surprise wen dem call me say make l come write test''. |
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori International flight resumption in Nigeria: When Nigerians go fit travel abroad - Dis na wetin we know9th July 2020 Airports reopening in Nigeria: Robots, waiting time, oda tins wey go change wen flights resume28th June 2020 Nigerian schools resumption and... |
End of Facebook post, 1 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", ... |
Tori be say di couple bin don separate late last year, and dem dey try to agree on who dia children go dey live with. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Government say na 101 girls dem release21st March 2018 'We no pay money for Dapchi girls' - Nigeria gofment22nd March 2018 Nigeria: Dapchi Girls don go Abuja22nd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youon... |
How di padi-padi between AS Roma and Nigeria Super Eagles take start Joshua Akinyemi 18 July 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Di man wey make AS Roma fall in love with Super Eagles Wen Mark Otabor leave im house on di morning of 10 April 2018, im no sabi say wetin im go do late... |
Di fight no last more dan 45 minutes but e bloody well-well because Boko Haram dey armed pass di soldiers." |
Things don dey heat up for di Big Brother Naija house between dis three housemates as nobodi sabi how dis love tori go end. |
By dat time Holyfield don collect im WBA Heavyweight title afta im beat Mike Tyson two times while Moorer collect di vacant IBF Heavyweight title afta im defeat Axel Schulz. |
How to sabi fake news Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, See how you fit take know say wetin you dey read na fake news Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior Hig... |
Six reasons why mistakes fit dey good for you |
She don perform wit artistes like Johnny Drille, collect accolade from music producer, Don Jazzy and entertain pipo for Tedx stage inside Nigeria. |
Na so de waka waka big massa as deh di call yi wan show strong hand and e di ready for loosen'am. |
President Buhari don send pipo to South African President Ramaphosa to tok about im concerns over di attacks for Johannesburg and other cities. |
E also don be di Director, National Assembly Liaison (National War College), Director at National HQ inside di Directorate of Security Enforcement, Directorate of Operations, Directorate of Intelligence, Directorate of Inspection & Directorate of Administration & Finance. |
So far, na about 200 people dem don arrest; tear gas and live bullets na im police and military officials use for di two regions "I strongly condemn all acts of violence, and e no matter where di tori come from or who do am," na wetin president Biya talk. |
Now, Kalu dey go back to court to answer EFCC accuse if im tiff di money or not. |
Lagos, Nigeria Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lagos be one of di people wey their traditions dey affect women Lagos enter di list as number eight worst place for women to stay for world. |
Romelu Lukaku: Man Utd striker go pay US police to avoid jail sentence |
Na since 1989 oga Omar al-Bashir use coup collect power from one civilian goment inside di kontri. |
Rest on oga," Nigeria striker Kelechi Iheanacho wrote on Twitter. |
Gulf of Oman tanker 'attacks': US, Iran dey argue who rescue crew 13 June 2019 Wia dis foto come from, ISNA via REUTERS Wetin we call dis foto, One of di commercial oil tnks wey catch fire. |
Huge fire dey burn for Dubai market - See wetin we know so far Wetin be ammonium nitrate? |
Wia dis foto come from, Getty Images Before pesin go say jack robisson, na so e bring Gastelum down wit im solid take down defence. |
Break am down Wia dis foto come from, Mikhail Tereshchenko Reduce your resolution into small small goals - each one suppose take few days to complete. |
Different types of orgasm wey all women fit experience One orgasm per day fit kill stress from your life? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Government go make Fela Anikulapo-Kuti house museum26th October 2017 Fela Kuti: France President Emmanuel Macron go show for di New Afrika Shrine1st July 2018 Coachella: Five African shows wey dey di same level18th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di '... |
Wia dis foto come from, Getty Images Singapore Singapore policy be say make companies pay dia male workers wey get new pikin even as dem take leave for two weeks. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Zimbabwe lawmakers jollificate inside di International Conference Centre wia parliament bin dey do impeachment meeting Na sharp-sharp di impeachment meeting stop after lawmakers from di ruling party and opposition begin dey celebrate. |
Wen im bin dey goment, Mr Salvini famously turned away migrant boats, leaving hundreds stranded for di Mediterranean Sea last summer. |
"We dey wait goment to come arrest us" "Di no movement na for di whole state to maintain security and we regret any inconvenience wey we cause pipo." |
Also, di UNICEF report say na one in 16 pregnancies for di region dey end up as stillbirth or death within a month - most of dis deaths dey preventable, as na premature birth, labour complications or infection dey cause dem. |
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Wetin we call dis foto, Eric during one of di game shows Nigeria billionaire daughter Adama Indimi and Prince Malik Ado Ibrahim wedding fotos and videos wey go totori you Eric sabi do push up pass everybody for di house. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis don suffocate Credit Unions to loss about FCFA 70 billion - CamCCUL18th December 2018 Anglophone Crisis: Some of de 289 prisoners President Biya pardon sing “We don free oohh” as deh lef military court15th December 2018 Anglophone Crisis: Ambazonia separatists d... |
Court adjourn case for August 20 wen deh no even identify and recharge Sisiku Julius Ayuk Tabe and di nine separatists leaders. |
"Violence dey plenti for schools now because young pipo get access to violent action films, discipline don weaken for schools, puberty weh e di worry pikin and pressure from ages mates di make students di feel say deh get de same strength with young teachers", Teke tok. |
But fortunately no be wetin happen be dat," im tell reporters after di event. |
Di protests bin start on top increase of fuel price and bread for December wey come raise di cost of living wey start di call for di presido to resign. |
It’s a criminal offence punishable by a term of imprisonment. |
For dis taim na so-so house separatist and army pipo di burn, di kill pipo for de two region, anoda resident add. |
Tori say her husband Alexis Ohanian, wey be co-founder of Reddit, also don join her dey practice di believe upon say e no grow up for religious household. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police dey on manhunt for pastor after man drown during river baptism12th December 2018 Nigeria wan ban Donkey export to abroad14th November 2018 Monkey wey get 'Brazilian hair' don win animal foto of di year17th October 2018 "Why I no dey chop Suya, roasted fish, Nkwobi an... |
Workers tell BBC Pidgin say na truckload of police land dia domot dey fire tear gas before dem force gate open to allow oga Yusuf enta. |
Dah really bad, diz is corruption #BBNaija pic.twitter.com/DdFburY99X— Michey miles (@michey1999) August 26, 2019 End of Twitter post, 6 But some oda pipo dey wonder why di new Head of House Khafi still dey cry since yesterday come reach today even afta she don win dis ogbonge position wey everi house mate dey hustle t... |
Na since 1998 dem don dey in operation. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Di five members wey get di nicknames Posh, Ginger, Baby, Scary and Sporty bin dey di meeting with dem former manager Simon Fuller. |
Mr. Aminu Yassar, wey dey represent Kano govnor on top media mata, tell say na di commissioner of women affairs and social development, Hajiya Yardada Bichi, suppose tok for di mata. |
End of preview. Expand in Data Studio
Dataset Card for Dataset Name
This dataset is corpus to train a pidgin model.
Dataset Details
Dataset Description
- Curated by: [More Information Needed]
Dataset Sources [optional]
- Repository: [More Information Needed]
Uses
- Downloads last month
- 29