text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Gay rights: US dey vex for Zambia onto imprisonment of gay couple24th December 2019 Netflix 'reactivate' pipo accounts without permission28th November 2019 Anglican Church for Nigeria dismiss four 'gay pastors'19th May 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election56 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Senate Mace: Police say good citizen don find am under flyover19th April 2018 Nigeria Senate say na Senator Ovie Omo-Agege arrange pipo wey steal mace18th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But dem no go fit use clinic way (through Adekunle) as di whole side of di bridge go dey closed down. |
She mostly dey fear for her pikin dem, as before oga dey maintain all im anger for her but now e dey shout give dia pikin join for small tins like say dem leave cup for ground. |
Minority shock give US Ambassador Like joke, like joke, Minority for Parliament too say dem shock sey US Ambassador Robert Jackson dey claim say he no know about di refugee status den grant di Gitmo 2. |
30 January 2018 Wia dis foto come from, Dan Mullan/Getty Images Wetin we call dis foto, Olivier Giroud sign for Arsenal from Montpellier for 2012 Na just one day remain before di football transfer window go close kpata-kpata. |
Pipo di shine eye for see how de bad April fool joke go end. |
Wia dis foto come from, Screenshot/Youtube Dis dey come as protest for America Presido Donald Trump tok say im go deploy army to clear all di pipo wey dey protest for road, if state goments no control dem. |
Bayelsa Governorship election 2019: Diri bring di message of hope and prosperity |
Cameroon goment invite Bareta, Chou, oda separatists for dialogue 'We go take part for dialogue if goment gree we conditions' Prime Minister for inside two weeks gada pipo dia ideas how for finish de crisis, and de tins weh plenti pipo ask na form of state- federation, ceasefire, make goment stop de war, forgive and free separatist leaders and all Anglophones for prison for seka de crisis. |
Wia dis foto come from, Fiona Lloyd-Davies/BBC Wetin we call dis foto, Jullienne Bagwiza say sex no go fit happun without fight hen her husband bin bad pass Way wey men dey pay for dia 'failure' Oga Bagwiza no be di only man wey dey behave like dis for house as DR Congo get one of highest numbers of rape for world wit about 48 women wey dey experience rape for di kontri evri hour according to study wey di American Journal for Public Health do. |
Oga Ejiofor tell BBC dis one afta splinter Boko Haram group; Islamic State West Africa Province (ISWAP) attack military base for Maitile, kill kill military pipo and steal dia weapon. |
Chopra naim be di queen wey crown Nigerian former Miss World Agbani Darego for 2001. |
CBN director, Corporate Communications, Isaac Okorafor, tok for one statement say wetin dem dey plan to do, na to put restrictions on di selling of forex for di importation of milk from di Nigerian foreign exchange market. |
No To Impunity.— Abayomi Shogunle (@YomiShogunle) July 22, 2018 End of Twitter post, 1 Pesin wey write di petition accuse dem say on 4th of June 2017, im be dey inside im house around for Lagos when di four men wit dia guns enta im house to arrest on top allegation say im dey perform 'FAKE' miracles. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Make you listen, BBC Pidgin Corona Minute , Duration 1,00 All di local and world tori about coronavirus you suppose know in 60 seconds!2nd October 2020. |
But for di 2015 govnorship election for Lagos, PDP use only 150,000 votes lose to APC so e dey possible wit Ambode as flag bearer for PDP, anytin fit happun. |
FIFA World Cup trophy don enta Nigeria 6 March 2018 New Informate 7 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di world cup trophy go enta di BBC Lagos office Football fans for Nigeria go get di chance to touch di 2018 FIFA World Cup trophy live and direct as di world cup don touch down for Abuja, from where e go enta Lagos. |
But no be everything wey we suppose notice. |
Wia dis foto come from, AFP Notre-Dame: Macron promise to rebuild am French President Emmanuel Macron don promise to rebuild di 850 year old Notre-Dame Cathedral afta big fire burn some part of di popular building for Paris. |
Air Canada park plane, forget passenger wey dey sleep inside |
Dem give dis promise for di Ecowas extraordinary summit on counter- terrorism wey happun for Ouagadougou, Burkina Faso capital on Saturday. |
Di current minimum wage for Nigeria na N18,000 wey Labour unions want make goment increase to N30,000. |
Uber wars: Ghana transport union want taxi colour for Uber Im say plenty drivers go benefit because dem get "plenty good drivers" wey no sabi read or write. |
For early May, di oga of di board - Ivorian Planning Minister Nialé Kaba - write to shareholders say di African finance ministers wey supervise di bank's management wan clear Adesina. |
Messi don win battle ova Massi Jose Mourinho escape prison? |
So far di virus don claim di lives of ova 2,700 pipo across di world. |
Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Nine candidates go run for 2018 presidential elections, no woman Elections Cameroon, ELECAM de organ weh e di manage elections for Cameroon afta deh bin deny de kongasa say voters no go use dia phone for polling centre don change tok again say deh no wan catch phone for polling centre. |
Wia dis foto come from, The Governor of Borno State Wetin we call dis foto, Borno govnor Professor Babagana Umara Zulum "Even though say dis decision dey based on popular demand of our pipo, some observers fit argue say na strange call. |
Di candidates discuss dia policies on top economy, security, education and infrastructure. |
End of Facebook post, 1 Dr Bouman, wey now be assistant professor of computing and mathematical sciences for California Institute of Technology, insist say di team wey help her deserve equal accolade too. |
Oga Anwuka bin say allegations dey say some schools dey charge students per course unit, wey im say dey illegal and must stop. |
And even one minister for di South African presidency, Nkosazana Dlamini-Zuma gree on top di inequality. |
But di winner also get chance to become president of South Africa as ANC be very strong party. |
Cameroon: Court don free Patrice Nganang Why US di vex with Cameroon? |
Madam Paul believe say na di same station pipo dey watch most times. |
Mr Butswat say na boat wey get policemen from di Nigerian Inland Waterways, di Nigeria Security and Civil Defence Corp (NSCDC), and ordinary people first suffer gunfire. |
Why I wan contest for 2019 - Buhari Go rest, no think of 2019 - Obasanjo fire Buhari Na di national secretary of di party, Maimala Buni, tok am as oga Buhari dey collect nomination form wey some pipo epp am buy for di capital, Abuja. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: President Ramaphosa tell South Africa pipo to stop attacks on foreigners3rd September 2019 Xenophobia in South Africa: Wetin mean, how e take start3rd September 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How Rats chase President Buhari from office22nd August 2017 Nigeria: 3 questions wey Babachir and Oke sack no answer1st November 2017 Nigeria: Buhari don enter London again22nd September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Emzor Pharmaceuticals don match break to produce Emzolyn codeine syrup afta BBC investigation1st May 2018 Codeine: How cough syrup dey create addicts for Nigeria1st May 2018 Sweet Sweet Codeine: Vex and shock as BBC show film about Nigeria syrup addiction1st May 2018. |
Everytin start normal, we kiss, we touch, until I start to dey reason 'what if I no fit do am? |
As di Court of Appeal for Nigeria cancel di ruling wey dem give wey bin favour Senate president Bukola Saraki ontop false asset declaration, human rights lawyer don draw ear give di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) say di politician fit waka free. |
Democratic Republic of Congo striker, Cedric Bakambu Wia dis foto come from, Getty Images Na 101 times di striker show for Villarreal im score 46 goals. |
Last-last Amadi say, ''If we fit get law wey go protect victims so dem go talk and dem no get fear say person fit wound dem, because di person wey dey harass dem fit be powerful person, I dey sure say women go ginger to come out and report case of sexual harassment." |
Why Google staff dey provoke Inside one statement, Google say dem dey "comply wit di order and dem dey also review di implications". |
Dis increase in testing capacity na wetin e say make di numbers of Covid-19 cases wey dey comot for Lagos dey go up. |
"Di explosion kill five young children of one pesin by name Alaji Adamu of Yammama village, Malumfashi LGA of Katsina state." |
But e want im players "to dey brave and show plenty desire as dem dey usually play for di oda games." |
Oda African presidents like Zimbabwe presido, Emmerson Mnangagwa and Ghana presido Nana Akufo-Addo also congratulate di new Prime Minister Skip Twitter post, 1 Congratulations @BorisJohnson on your election as leader of the Conservative Party and on becoming Prime Minister of the UK. |
Na di Kogi State commissioner of Police, Ali Janga make di announcement, on Wednesday inside one statement wey also mention six oda suspects. |
At di time of im death, im bin don plan to star inside HBO's television comedy series Mrs. Fletcher. |
Im dey also follow politics as e dey happen for Rivers State and even dey write for newspaper about di way politics dey happen for di State. |
Di thing serious sotay Indonesian authorities don raise di state of alert to di highest level. |
Goment no get any plan to increase di price or reduce am, according to Ndu Ughamadu di tok-tok pesin of Nigerian National Petroleum Corporation Di last time price of petrol go up without goment approval na for December 2017 and January 2018 pipo hear nwee. |
Wia dis foto come from, Image copyrightVISIONSCAPE/INSTAGRAM Wetin we call dis foto, Human Resource development consultant for Nigeria Ime Umoyo say Netflix new rule no dey practicable and no be wetin dem go fit sustain One of di first programmes wey Netflix make to follow dis instructions na sci-fi series Black Mirror, wey dem film for London and oda location. |
Many people dey use website like Facebook, Google and Wikipedia and because access to am dey easy, e no hard for person to use internet. |
Im lawyer David Walyemira say im legal team, wife and medical doctor neva see am for di Special Investigations Unit wia dem keep am. |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am'29th May 2020 Justice for Chima: 'We don get ova 5,500 petition to demand justice for Chima and Ikoku four'10th February 2020 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0026 minutes wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo11th August 2018 Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Our colleague and brother has been taken to the hospital for medical attention. |
ASUU fit sue Federal Goment Court case na anoda option for Nigeria university lecturers to pepper goment sake of dia demand. |
Di 28 year old na one di two pipo inside di Piper Malibu plane wey lose signal off Alderney for di Channel Islands on Monday night. |
Den eat dis food12th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Chelsea fit no smell Champions League next season2nd April 2018 Michael Emenalo: Chelsea technical director don waka after 10 years6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
‘I no go fit forget how my pikin die for southern Kaduna crisis’ Di 23 year old say wen e finish school last year, im dream na to stay village assist im old father for farm but insecurity no allow im plan work. |
Internet don break - as dem dey tok am - afta Makinwa comot like six foto wey show all her bodi except for some small area. |
Police say the men for Cambrils get link to the Barcelona attack, wey so called Islamic State (IS) say na dem do. |
Kwame A Plus, another musician den social commentator who dey de police station post say police detain de two artistes. |
Another thing we de for inside dis tori 'Anglophone Crisis: 'Gunshot don turn music for Bamenda' - Resident4th February 2018 Cameroon: Group wan make Divisional Officer komot for Anglophone region20th February 2018 Cameroon: Anglophone crisis don make rights Group organise debate for Internet shutdown17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
oko Haram: Five times wen Abubakar Shekau don die 30 July 2019 Wia dis foto come from, AFP At di beginning, wen Mohammed Yusuf form Boko Haram for 2002, di aim na to stand against western education but by 2009 tins change afta dem launch military operation to create Islamic state. |
Princess Mako of Japan Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Princess Mako na di eldest grandchild of di Japan Emperor Princess Mako, di eldest pikin of Prince Fumihito (official title Prince Akishino) also announce her plan to give up her royal status afta her engagement to Kei Komuro for 2017. |
"Dem bin dey expect troops from Gubio so wen dem open di gate, dem begin fire dem and dem try to answer dem back but dem no fit. |
Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 For im message, Dakolo say Police neva start to dey investigate dia own mata wey dem file since June. |
Nigeria: JAMB don suspend staff wey snake swallow N36million from Na JAMB dia Head of Information, Fabian Benjamin na im confirm di tori and im say dem no put eye down to make sure say none of dia officials do any wuru-wuru. |
I wan make una share dis video with plenti pipo, show dem wetin dis school dey stand for", im tok He add say "na disgrace" for school to allow dis kain exhibition. |
Afta di tori, UNILAG and University for Ghana bin suspend di lecturers. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Earlier for dis week, three big board members of USAG resign on top di mata. |
Di World Health Organization don add Compulsive Sexual Behaviour Disorder to dia list of disorders wey dem recognise Di UK National Health Service no see sex addiction as sickness - and dem no dey keep official record NHS web page on addiction tok say addiction na for tins like gambling, drugs, alcohol and nicotine - and dem add say: "To dey addicted to somtin mean say if you no get am, you go start to experience wetin dem dey call withdrawal symptoms" Private clinics for UK dey claim say hundreds of pipo, if not thousands, dey approach dem evri year for help Part of di problem fit be say women dey shame to confess say dem get di problem. |
E never dey clear whether HBO pay di money wey Mesri demand for Bitcoin. |
We go give women 80% and men 40%." |
America go collect dis new do-me-I-do you fee in addition to di nonimmigrant visa application fee, wey pipo sabi as di MRV fee, wey all applicants dey pay at di time of application. |
Wia dis foto come from, Getty Images How I wan take maintain relationship? |
Osinbajo talk im mind for di opening ceremony for one national security meeting wey di Senate organise, on top herdsmen killing and other crimes inside di country. |
Her disappointment be say market no dey very well sake of di Federal Secretariat wey dey bubble wit activities and pipo dey empty. |
Fashola: Bad roads make pipo provoke for Nigeria Works and Housing Minister Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 7 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bad road follow dey contribute to many road accidents wey dey happpun for Nigeria. |
Underrepresentation Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chris Hughton na di only black manager for English top division for 2017-18 season For club football for England, di 2017-18 season bin get only three black or minority managers out of di 92 clubs for di four professional divisions. |
Na dem create di most expensive bra for di world wey be $11m Very Sexy Fantasy Bra. |
De Ghanaian dey work outside de country but en flight come from Turkey into Ghana. |
Di Temporary Protected Status programme (TPS), give temporary visas to more than 435,000 people from 10 countries wey natural disasters or war affect. |
And girls go get big part for dis tori." |
harrell Williams don move enter technology market 26 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pharrell Williams na di newest employee for music technology company, Roli Pharrell don enter one technology company wey dem dey call Roli as person wey go increase di rep for di company. |
Ghana police borst Chinese woman who allegedly dey smuggle rosewood 8 May 2019 Wia dis foto come from, Eye Ubiquitous Police for Ghana arrest Chinese woman who allegedly dey try smuggle four containers of rosewood out of de country. |
Di United Nations Sustainable Development Solutions Network collabo wit di Ernesto Illy Foundation to do dis year report. |
Di fight to bring di girls home Secret Whatsapp groups na one way wey organisations wey dey try help dis girls dey use take communicate with dem. |
Lagos no get plan to begin pay religious leaders |
Lagos State fit dey peaceful to do business for di eye of Dangote, but some wahala dey wey business pipo fit face for di state. |
D'banj: Fall in Love singer 'rape accuse' from Seyitan Babatayo |
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Amber dey always posts sponsored posts for online retailer Fashion Nova, plus diet companies wey includ BoomBod and Flat Tummy Co. She also dey team up wit sex toy company Lelo as spokespesin, and most times dey posts adverts for dem on her feed. |
We dey count am - Akufo-addo Another important issue wey come up be how many jobs President Nana Akufo-Addo den in government create since dem chop power one year ago. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.