text stringlengths 21 14k |
|---|
Use phone call - If you notice say your bodi dey do one kain - like say you get cough and catarrh - carri phone and call hospital first, no waka go hospital until dem tell you to do am. |
Rio Olympic gold medallist Eliud Kipchoge na still di marathon world record holder wit time of 2:01:39 hours. |
And I, Muhammadu Buhari, go always lead from di front." |
Wia dis foto come from, Twitter Which impact e get? |
In recent days, army generals from India and China don dey tok-tok to end di quarrel. |
Agnes Reeves-Taylor return to Liberia: Who be Charles Taylor wife wey bin dey prison for war crimes |
Another thing we de for inside dis tori EndSARS: Small crowd show face for Lagos protest5th April 2019 #ImagineANigeria: Wetin pipo dey tok ontop social media about dia dream kontri13th June 2019 US visa documents go now include your social media accounts2nd June 2019 Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di pro... |
When I comot I tink di way everyone react, I tink I cover di investment. |
Wia dis foto come from, @MaroAkpobaasaha Wetin we call dis foto, Women for Benin do protest against Rape Types of rape dey. |
Posted at 16:26 20 January 202016:26 20 January 2020 Bala Muhammed Bauchi state govnor Di Supreme Court don confirm Bala Muhammed as di govnor of Bauchi state. |
Dis one be after some members of IPOB and army get fight-fight for south-east of di country. |
Dogs don already sabi how to use dia nose to detect pipo wey get malaria, Parkinson's disease and some types of cancer. |
Ndoki Michele: Cameroon court don stop case for MRC opposition party mimba and 51 odas UN, Amnesty, rights groups di condemn arrest for Kamto and others say make goment free dem Even senate nova debate Anglophone crisis. |
And Nigeria goment still dey rely heavily on oil business to survive. |
Dis time na di agent call her to say, dem no dey give house to woman wey no dey her husband house. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Court don ask Senator Abaribe where Nnamdi Kanu dey17th October 2017 'We go sue di Army'- Nnamdi Kanu lawyer11th September 2017 We no dey sponsor Biafra separatists - France22nd September 2017 Nigeria: 'Army no get right to declare IPOB terrorist group' - Lawyer18th Sept... |
For 20 years, R Kelly don dey face sex accuse from say e get sex slaves for im house to say e do child pornography to say e dey sleep with underage girls. |
Port Harcourt 'serial killer suspect' don plead guilty to murder 'Serial killer suspect don confess to kill 15 girls' Rivers State Ministry of Justice don take over di prosecution of di case and dem also bring one count charge against anoda suspect, one Mrs. Nimi ThankGod wey be manager of one of di hotel wia di killin... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Helen Sharman join Anatoly Artsebarsky and Sergei Krikalev for space mission for 1991 During di interview, Dr Sharman also highlight her frustration say pipo dey refer to her as di first British woman wey don go space, instead of simply di first Briton. |
Dangote - Tanzania wan control foreign companies - Dangote 9 October 2017 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Dangote na di number 1 richest man for Africa according to Forbes Magazine Di richest man for Africa, Aliko Dangote, dey vex with Tanzania president, according to di UK Financial Ti... |
Another thing we de for inside dis tori Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Made in Cameroon drone don land to helep for farm work5th February 2018 Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di '... |
"Dis story, A Song of Fire and Ice, don finish," im tok. |
Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN Vice Presidential Debate as e bin happun AS E DE HAPPEN BBC Governorship Debate for Delta State: Live updates as e happun Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet G... |
Attorney General of di Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami say make Mrs Alison-Madueke continue to face another matter of money laundering and acquisition of properties wey dey against her for UK court. |
Nigeria never get anybody wey represent dem for di Winter Olympics before and dem dey jolly asy e go finally happen You fit read more for here and for here too Akuoma Omeoga Age: 25 Country: Nigeria Sport: Bobsleigh Akuoma na di “brakewoman” for Nigeria first ever bobsleigh team. |
Dis na as pipo dey wonder wetin really happun wen Chima family bin meet with Rivers Police oga for yesterday. |
Another thing we de for inside dis tori Nigerian Youth Investment Fund: FG cash transfer NYIF loan of 75 Billion to credit microfinance bizness of young pipo don ready - See how you fit apply25th July 2020 Flying Officer Tolulope Arotile: Nigerian Air Force hand over suspects in accident wey cause her death to police25... |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration 1,0027th May 2018 #LazyNigerianYouths: How President Buhari make young pipo act film25th May 2018 Why law no fit stop street begging for Kano31st May 2018 #BigBrotherNaija: Bam-Bam and Teddy-A go act Nollywood fi... |
1999: 5 Regions floods Around 1999, floods hit 5 regions for Ghana which displace close to 300,000 people according to reports. |
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori International flight resumption in Nigeria: When Nigerians go fit travel abroad - Dis na wetin we know9th July 2020 Airports reopening in Nigeria: Robots, waiting time, oda tins wey go change wen flights resume28th June 2020 Nigerian schools resumption and... |
Posted at 10:54 31 January 201910:54 31 January 2019 Live video stream dey here If na video of how e dey happun korokoro you wan watch ontop computer or your mobile phone, dis na wia you fit watch am. |
Wia dis foto come from, Andrew Renneisen/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, For January 2018, Odinga swear imself in as di ''people's president'' For January 2018, Odinga swear imself in as di "people's president" because im no gree to accept Kenyatta as head of state after dem declare am as di election winner. |
For CAF Confederations cup, even as New Stars of Douala be win 2-1 dia first leg match, Deportivo de Nefieng for Equatorial Guinea snatch de ticket for progress. |
For Tyler instagram page, Im tok why e name one of di soundstage afta Diahann Carroll, di first black woman to dey for America Series Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram In less than 24 hours I was scheduled to dedicate a sound stage at my new studio to Diahann Carroll. |
Evri female pikin get 400,000 eggs wey she go produce thru out her lifetime. |
Wetin we call dis foto, Market pipo like dis old mama say dem loose everything we dem get for di demolition Bitrus Beauty say even though na dem get Abuja, gofment just dey treat dem like animal and violate dia rights "Now wey dem don damage our village market, where dem want make we sell? |
Youths na leaders of today, not tomorrow" |
I never hear anything like that. |
878 pipo don recover from di disease. |
Dr Nsame say hospital place tube inside eight pipo dia belle for wash all tin and start laboratory test for see weti kill dem. |
People go still die for Buhari list |
Jos crisis: Student say dem still dey hear gunshots around University of Jos area 1 October 2018 Wia dis foto come from, Unijos Wetin we call dis foto, Di University of Jos dey for di main town of di Plateau State capital Tension still dey ground around di University of Jos area for Plateau State, north central Nigeria... |
E show two women and two young pikin dem as Cameroonian soldiers use gun dey match dem. |
Victims dey traumatised According to Prof. Auwal Biu wey don di work wit survival of gender-based violence, say many of di girls still dey traumatised and stigmatised for dia camps and by dia families. |
But Prince just dey calm, so di quarrel no turn fight. |
Cameroon get bad record for how deh di treat journalists. |
No mean say, you go break your iPhone oh! |
Di rapper and Beyoncé bin get plan to collabo for album but that one no work again. |
Di lawyer practice focus on defending clients wey plenti alias complex federal an state crimes, such as financial crimes, wire fraud, mail fraud, political corruption, medicare fraud, conspiracy, large-scale drug crimes, murder, attempted murder and oda violent crimes; gun offenses, sex offenses, as well as any crimina... |
"I no fit do any oda work na only dis work I know,sabi and love. |
Wetin we call dis foto, Computer village for Lagos dey locked For Lagos, goment also order markets and shops wey no dey sell food to close for now. |
Di singer bin caption di video 'Innocent until proven guilty'. |
Mr Trump also target Venezuela, e call their government corrupt "socialist dictatorship," wey don give terrible pain and suffering to di good people of dat country and e give warning say di United State dey prepare to take action against di government. |
Another thing we de for inside dis tori UK: Prince Harry and Meghan Markel go marry 19 May 201815th December 2017 Prince Harry and Meghan Markle don show For public together25th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
pic.twitter.com/Bo7KK7wO3p— Zikoko (@zikokomag) October 8, 2018 End of Twitter post, 5 Before now, different rumour bin don fly say Baba Sala don die, sotay one of im pikin come out to tok say no be true and advise pipo make dem no dey wish im papa bad. |
FIFA U-20 Women World Cup: Nigeria play 1-1 draw with China to qualify for quarterfinal |
Hudu Ibrahim Zainawa na di chairmo of Gezawa local goment wey Jar Kuka dey under and BBC try contact am to hear wetin goment dey do about di flooding issue wey disturb di town for years but im phone dey off and e no reply di messages wey we send on di mata. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Netherlands advise singles to look for 'sex partner'16th May 2020 Coronavirus: How sex toy market dey boom for Port Harcourt11th May 2020 Coronavirus updates: Durex condom oga say pipo no dey too do kerewa during dis lockdown9th May 2020 Sex: How to enjoy kerewa wit ... |
Di president also announce further relax restrictions and reopening of higher schools alias tertiary institutions inside di kontri next week. |
Di Minister of Communications, Adebayo Shittu bin announce am on Thursday for di Indian Technical and Economic Cooperation Day for Abuja. |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Art X Lagos: West Africa turn-up to see art matter6th November 2017 Art award: How Youssou N'dour, El Anatsui pocket $130,00013th September 2017 Video, You go fit use your hair do art design?24th October 2017 Di artist wey dey dance naked9th March 2018 Video, 'Dem ... |
Rema: Dumebi bobo Divine Ikubor don drop 'anoda banger' 4 October 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@heisrema Wetin we call dis foto, E don release 12 songs dis year Rema don land for we eardrums wit four new songs for EP wey im name "Bad Commando" barely one year wey e blow. |
Goats Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Goat dey jolly for dia Google tok say e dey support projects wey dey protect environment and one of dem na how e dey use animals instead of machine to do work. |
She say: "For Ghana, with our kain economy you go need someone to take care of you. |
Your friends or your partner dey yab you to have sex? |
Dem go also allocate ten percent for di budget to health. |
Edgal Imohimi wey be di Commissioner of Police for Lagos don order di Disaster Management Unit make dem investigate wetin cause di fire. |
That’s like your ex coming to beg for love back in the middle of your big presentation to the Board. |
Whatsapp wan begin let users do 'back to sender' for yeye group chat invite |
But to do am dem gatz go to court to get oda. |
Another thing we de for inside dis tori Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 Nigeria: JAMB don suspend staff wey snake swallow N36million from12th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Gha... |
Ratko Mladic get life imprisonment on top Bosnia genocide |
New treatment for epilepsy don land Ghana Food den Drugs Authority ban medicine adverts for 44 diseases Obstetric fistula as sabi pipo tok na some kana hole for bladder or rectum weh di appear wen woman labour for long sotei pikin e head press de place sotei make hole. |
Wetin we call dis foto, Oyetola be Chief of Staff to di present govnor Rauf Aregbesola. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Togo Protest: Wetin we know Why dem dey run? |
Wia dis foto come from, STRINGER Wetin we call dis foto, Most states for Nigeria dey owe workers N56,000 naira new minimum wage dey possible? |
Skip Twitter post, 1 Welcome to Chelsea, @_OlivierGiroud_! |
: Divine Ikubor aka Rema never die, na fake news dey fly upandan - Rema Manager1st February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, ... |
Her organisation, Together We Build It, dey push for women to dey involve to find solution to di katakata wey dey happun for Libya Last year, she tell di Human Rights Council for Geneva say dem no dey put women for high level UN meetings wey dey about Libya future. |
Nokubonga refuse to tok wetin happun afta then. |
But e never happen before say one team start European match, whether for Champions league or Europa, with players wey no be Europeans. |
E no tey, di young men no only give up dia weapons, but dem also begin play ball wit boys from tribes wey dem suppose to hate. |
But wetin di one mean self?20th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel... |
Wetin we call dis foto, Na di Okobge bridge where di accident happun be dis Already one man don bring out one pesin but anoda man bin dey struggle to bring out anoda pesin so she go help bring two of dem out den take over bring out 7 oda pipo. |
Lagos airport incident: FAAN suspect say di 'strange man' wey climb plane na from Niger |
FIFA go slap Ghana plus football ban over government interference |
Another thing we de for inside dis tori People shock as Trump say Jerusalem na Israel capital7th December 2017 Donald Trump wan call Jerusalem, Israel capital6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn... |
"Di main reason for dat na performance and traffic: we want to make sure say di user no go re-upload di foto for every e wan edit am. |
Dem give dem until di close of business for February 11 to complete di process else dem no go recognise any polling agent wey any party fail to complete di procedure. |
Seven pikin die odas injure for Kenya school collapse |
Doctors for Brons University hospital wia she born di pikin say dis na new record for di CS process. |
But Buhari say di money dem dey needed to build tins for di kontri. |
Mugabe die at di age of 95 on 6 September 2019. |
Deh cut Romarus e leg for St Mary Hospital for wusai e bi di follow treatment as outpatient. |
2020 Waec chemistry practical expo leak? |
Afcon 2019: Dem don thief di artificial grass for Cameroon stadium |
President Trump don start campaign for 2020 election |
Meanwhile di tok-tok pesin for di Federal Airports Authority for Nigeria, Henrietta Yakubu tell BBC Pidgin say true-true one Ethiopia Airline get problem with landing at first try. |
Di Portuguese international player don score 124 goals for Champions League. |
Registration don dey go one for people wey go like vote for di 2019 general elections. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.