text
stringlengths
21
14k
"Na me tell Wenger to allow Iwobi play" - Rohr "My players no dey give up" - Rohr Mr Rohr talk say Nigeria suppose dey learn from European teams dem - how dem dey position diasef, discipline and organization.
This should all go away in about a week.
Former Japan and Mexico coach Aguirre wey replace Hector Cuper bin sign four year contract last year.
I no know wia or who to carry my mata to now.
Skip Twitter post, 1 https://t.co/TzJUiqTSQ4 3 guys(MC Dibenja, Ndukong Joel, Hexzy Val) fighting over Gaga Wayne; Gaga officially became the hottest cake in Biggy237 mansion#biggy237— DeWanN (@dewannofficial) August 19, 2020 End of Twitter post, 1 As eviction night di kam for Saturday, see de housemates weh deh nomina...
Coronavirus: COVID-19 patient escape for Ghana jump wall take escape quarantine facility as kontri record 9 new cases
Davido: Chioma don grab #ASSURANCE2020 afta six years dating 13 September 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@iam_Davido Wetin we call dis foto, Na di engagement ring dey left, Davido and Chioma lovey-lovey dey right.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Reyes start im career at di age of 16 wit Seville Seville tok for dia website say, Reyes be "eternal legend" and "one of di most valuable home grown player wey dem get for di history of di club."
Im be also one of di first pipo to use storyboard for inside film.
How pesin no go fall victim for internet jaguda pipo?
Greece: Three vessels from here enter Gambia water to fish for 5,617 hours.
For video wey Daddy Freeze bin do three years ago, im say "anybody wey tell you say Jesus bin no poor, say Jesus bin dey rich na bastard!
"I think we don create wetin fit destroy di better way of how society suppose work".
Boko Haram attack: Borno State Governor dey hala while North Cameroon, Maiduguri Nigeria border bloodbath happun for Nguetchewe village
Algeria na di champion of Africa Cameroon wipe Guinea-Bissau for Afcon opener Cameroon sack dia coach afta Afcon disaster Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram This is one of the most difficult career decisions I have had to take.
How Zlatan Ibrahimovich score fantastic goal for im first LA Galaxy match 1 April 2018 Wia dis foto come from, Reuters I dey hear di crowd dey shout "We want Zlatan, we want Zlatan...so I give dem Zlatan."
Abba join di Nigeria Police Academy wey dey Kano for northwest Nigeria for year 2000 and after e finish dem first post am to Adamawa state for northeast for im compulsory one year attachment.
So dat na why people dey use animal now, to show say dem remember.
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram Full video available at: youtube.com/daddyfreezeteaches A post shared by FRZ (@daddyfreeze) on Jun 26, 2020 at 8:26am PDT End of Instagram post, 1 "im no receive calls from hackers.
Celebs wey slay 2019 Grammy Awards History makers for #Grammy2019 Awards Na di same name Ariana Grande bin tok about for Twitter just di oda day when she explain say she him dey oppress her and therefore she no perform for di 2019 Grammys.
Some no fit read and write, odas no get birth certificate but ten of dem dey contest to win Sunday Cameroon election.
"I want wen di authority dem see di foto dem e go touch dia mind and ginger dem to do di right tin because dis kill-kill e fit affect anybody.
Na Ndu Ughamadu from di NNPC talk dis one for interview with News Agency of Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Reports sey we rescue three Takoradi girls wey dem kidnap be fake news - Ghana Police25th April 2019 Ghana CID Boss for chop sack now, Ghanaians bore ‘incompetent’ COP Tiwaa Addo-Danquah17th September 2019 Ghana CID Officer help make I escape from police custody – Suspected Niger...
I come say since we no dey operate, we no go give dem 100,000 as we no wan disobey di governor and di chairman of di local goment.
Zambia na one kontri for southern Africa wey dia culture no dey gree bad tins, but students for di university dey enjoy fashion well well.
End of Facebook post, 1 Health boss say deh de first two cases test negative and deh don go back for house even if deh di still monitor dem.
@matigary @ZimMediaReview pic.twitter.com/DIxdQXTeBz— Hopewell Chin'ono (@daddyhope) April 18, 2018 End of Twitter post, 1 According to Zimbabwe Independent Online news site, dis strike dey happen afta goment increase doctors salaries and allowances afta di long strike wey dem bin do.
Instead im call di duty officer wey dey army headquarters and report say di computer no dey work well.
Days later ... FRAUD TRIAL IN COURT: Weak, tired & bandaged to the neck on a stretcher & ambulance to complement the nollywood drama.
Aside form employment opportunities for di youth Nigeria go see money from dia take do oda tins.
Market Market dey and market dey.
Video montage of di 'African King' play for big screen for di show, as dem torchlight how for 2018, Boseman give out im own award to James Shaw Jr., di real life hero wey challenge one gunman for Tennessee.
Dem still dey advice people say make dem ready for 2019 elections with dia permanent voters card (PVC).
Im talk say di association don already start to dey do training for im members for Lagos to take teach dem wetin di conductor work mean and how dem suppose dey behave.
Now, England dey under im feet.
Nigeria v Brazil: Aribo burst net again as Super Eagles draw 1-1
Di Troops of Operation 'Ayem Akpatuma III' come move sharp sharp, mount roadblocks for road.
Bayelsa Election: Federal High Court disqualify APC Deputy Governor Candidate
NYSC: Try find love during your service year
Another thing we de for inside dis tori Video, International Women's day: Cameroon women wan fix dia powa8th March 2018 Made in Cameroon drone don land to helep for farm work5th February 2018 Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ef...
No forget to do things you enjoy Wia dis foto come from, SOPA Images Di truth be say you go likely do wetin you enjoy to do.
Ariana Grande fans no like di way Pastor hold her for bodi
But, Agbakoba tok say, all dat one no join as di kill kill don too dey happun, and e no make sense say anytime e happun, goment go say dem dey send troop go dia.
ameroon court bury case, dig’am sentence Ndoki and 46 odas for six moons 10 August 2019 Barrister Michele Ndoki and 46 oda mimbas for Cameroon Renaissance Movement, CRM go spend six moon jail as Douala court of First Instance decide for number nine day for August.
If e possible no allow battery low pass 20 percent.
Another thing we de for inside dis tori Afcon: Nigeria coach Gernot Rohr no dey hurry to decide im future16th July 2019 Afcon 2019: Madagascar daze Nigeria 2-030th June 2019 Nigeria vs Algeria: Super Eagles deep green away jersey na blessing or curse?15th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open ...
Even if person carry dia phone or use dia computer and use 'www' to visit any website dem like, e no dey work as e dey do before.
o tuition fee, but Nigerian students still dey pay plenti money for federal Universities 21 May 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP Afta Federal Executive Council meeting last two weeks, Nigeria goment say e dey illegal for any federal university to collect tuition fee from dia students.
Government say all de cheap mobile devices wey importers dey carry come de country inside go chop ban so say dem fit reduce cyber-crimes den stuff.
Dem dey reason di mata because no be only my brand dem call for di project.
See how Nigerians dey react to im death Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Ibidunni Ighodalo fu...
Now di police dey try make di matter dey heavy for im head well-well as dem dey file am as twenty one cases so e go fit carry bigger jail sentence.
ria: How Vice President Yemi Osinbajo escape helicopter accident 8 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Vice President carri di helicopter go graduation ceremony but di helicopter no fit fly wen im wan go back Nigeria Vice Presido Yemi Osinbajo escape accident on Thursday for Abuja,...
Wia dis foto come from, OAL.LAW Wetin we call dis foto, Agbakoba say Chief Justice of Nigeria Walter Onnoghen get immunity for di case wey CCB bring come im domot "Dis anyhow behaviour need to stop... because if dem try push di case forward, di gbege wey go happun for di judiciary system of dis kontri go be like one we...
14 March na for #NationalWalkoutDay, 24 March na for #MatchForOurLives and 20 April na NationalSchoolWalkout Florida school shooting: Students dey carry vex go Washington Florida shooting: Trump say Russia investigation cover FBI face Another thing we de for inside dis tori Florida shooting: 17 people die for school at...
Di show go focus on peace and how pipo from English and French side fit live together.
Another thing we de for inside dis tori Video, My app go compete with Instagram - 17 year-old20th September 2017 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert9th October 2017 Di 17yr old boy wey build im own phone18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don p...
YOU FIT LIKE DIS ODA TORI DEM: Goment close CCT case against Onnoghen Brexit petition crash UK gov't website INEC don decide how Rivers results go be Sharp tips for aeroplane travel "If court shut us, God forbid self help" Another thing we de for inside dis tori Osun rerun election: INEC don confam Gboyega Oyetola of A...
Hawaii fake alarm: See 3 times panic turn to be lie inside West Africa 15 January 2018 Wia dis foto come from, STRINGER Wetin we call dis foto, Rumour wey don cause fear don happen plenty times for West Africa Di panic and fear wey cause people run left, right and centre just di oda day for Hawaii, United States on top...
FIFA don ban Kwesi Nyantakyi for life Kwesi Nyantakyi make global news headlines after BBC Africa Eye den Anas Aremeyaw Anas investigation reveal say he be involved in football corruption.
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: Na to resign go pay am pass - Oshiomhole Di senate president bin port go opposition side from di ruling party wia im dey before.15th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di y...
CHAN: Morocco don replace Kenya Equatorial Guinea wan host CHAN New teams for CHAN Equatorial Guinea na new country wey never play inside CHAN before and dem no even kick ball to qualify after Gabon decide say dem no wan show for di competition.
Even @ProfOsinbajo is living in fear.
You no know weda na fake or artificial tins dem take make am.
Ighalo wey dey on loan for Manchester United from Chinese club Shanghai Shenhua don score four goals for di Red Devils dis season.
Di first time wey dem ever present di award na for 1929.
Another thing we de for inside dis tori Nnamdi Kanu: ''We get hope because our leader dey alive'' - IPOB20th October 2018 Video, 'Biafra no be answer' - Obasanjo15th September 2017 Nigeria: Nnamdi Kanu no still show for court20th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin...
Another thing we de for inside dis tori Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar16th November 2018 Ganduje say no be EFCC im give moni, say na pipo wey dey organise marathon im give27th November 2018 Ganduje video: Jafar Jafar appear before Kano lawmakers as pi...
She say in fact one of dem faint inside di migrant camp for Bosnia.
Before im election, im be Chairman of di National Council for Defence of Democracy - Forces for di Defence of Democracy.
Im thank President Buhari for di effort im government dey make for di fight against Boko Haram and corruption, but say Buhari don fail for other areas where im been think say im go do well.
Dem sack am for 2009 as CBN Govnor after e yan say $20bn oil money dey miss.
Another thing we de for inside dis tori Nigerians say Buhari dey use Chibok girls cover people face5th January 2018 How Chibok girls mata take waka14th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plas...
Im tell tori person Helen Oyibo say im dey shop when di whole incident happen, im use eyes see how im cars burn reach ground, and im life no be di same again.
Five tips from di world best teacher on how to teach your pikin for house Places wia schools don reopen and how dem dey keep children safe from COVID-19 Dis comments from di minister dey come as Nigerian parents wan know wen schools for di kontri go reopen.
US First Lady Melania Trump go visit Ghana, Kenya den other African countries
Another thing we de for inside dis tori American Senator John McCain don die26th August 2018 US president Trump dey vex for UK PM Theresa May for Twitter fight30th November 2017 Make una no insult Putin - Donald Trump11th November 2017 Donald Trump: E dey possible to impeach di US President?24th August 2018 Idiot: Why ...
'We go succeed' - Di ogbonge speech di Queen give about coronavirus Wia dis foto come from, JJC Skillz/ Twitter Dis wan dey come afta di actress, release video ontop social media to apologise to her fans afta di video of her husband birthday party show for social media.
"E dey provide anoda wonderful example of wia dem fit use compounds inside nature to treat human diseases."
Na coded language weh deh di use for call guns as sugar cane and bullets as ground nut.
Another thing we de for inside dis tori US wan slap Ghana plus visa sanctions21st June 2018 Bawumia: Ghanaians cheer 'Dada O dende' as VP return from UK medical leave2nd February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video,...
"Na 18 people, including four suicide bombers, die for di explosions," na wetin Mr Isuku talk.
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Another thing we de for inside dis tori El-Rufai, Sanusi, Fayemi wey go S/Africa dey vex Nigerians5th September 2019 El-Rufai: Many of our new teachers no sabi write letter9th March 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di w...
"We hope say Fleets go fit help pipo share wetin dey their mind wey fear no gree dem to Tweet," he write for inside seven-part post for Twitter.
Tori be say di constitutional council gree wit petitions weh Social Democratic Front, SDF party file say cheating bi flop for lawmakers and council elections.
Emmanuel use im holiday to watch im favourite football team Manchester United beat Manchester City for Old Trafford for Premier League.
Another thing we de for inside dis tori 'Scarcity of small money na problem for Nigeria' - Analyst14th February 2018 Tony Elumelu wan change business for Africa13th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet...
Prince Friso of Netherland Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Wedding of Prince Johan Friso of Holland And Ms Mabel Wisse Smit for di Oude Kerk Prince Johan Friso, na di son of former Netherland Queen Beatrix.
"We bin inherit di brain say girls na property.
For second half Jay Rodriguez double di lead for di away team afta im play one-two wit Wood before im fire di ball inside di top corner of David de Gea near post with hot shot from di left hand side of di penalty area.
Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Eze Madumere get accuse of gross negligence Imo state no cari last as 19 out of 27 lawmakers impeach Eze Madumere, di Deputy Govnor and replace am wit former Head of Service Calistus Okenze.
Why some feel say di judgement too harsh, some odas reason am differently.
Chiamaka Nnadozie come in for Tochukwu Oluehi while Chidinma Okeke replace Faith Michael wey get injury and Chinaza Uchendu dey come in for Halimatu Ayinde.
"Many Nigerians no dey patient wen dem dey drive" Mrs Dongban-Mensem, wey be senior Judge of Court of Appeal tell BBC Pidgin tori pesin Dooshima Abu.
Tori be say di boy and four of im friends wey dey police custody now bin demand for 500,000 naira ($1,365, £1,126) ransom, wey dem plan to use for school graduation party.
Because dem don open mouth talk about one correct idea wey dem see.
Minister for Federal Capital Territory, Muhammad Bello bin don visit di community and promise say goment go chook eye for di mata.
So wen Maria and Zoe start to crowd fund for di project, dem hit dia target within three days and at di end of di day raise $22,000 ova three times wetin dem bin dey find.
Dis one na im addition say dem must provide daily guest list to Police and Department of State Security.