text stringlengths 21 14k |
|---|
pic.twitter.com/UuR5BbBgKG— ilaria allegrozzi (@ilariallegro) September 22, 2020 End of Twitter post, 4 Wetin we call dis foto, Campaign group, Human Rights Watch don accuse Cameroonian goment say dem dey use coronavirus pandemic as excuse to stop pipo to gather and protest. |
Both sides see di area say e dey strategic and important, economically and militarily. |
For example one happen for United Kingdom for 2016 and Ghana Lecturers do dia own in 2015, even if e last only 1 week but we get 5 things wey students fit do make their time no waste during dis ASUU strike. |
Pierre Nkurunziza: Burundi don release three girls wey draw ontop dia president face |
So many like me out of fear run come back." |
Another thing we de for inside dis tori Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 Cameroon army killing: Court adjourn case for soldiers weh deh kill mami and pikin dem19th August 2019 10:53 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman, 10,5324th September 2018 Cameroon Army: Video weh uniform pipo di shoot woman and pikin dem na fake - Colonel Badjeck11th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Kola Ologbodiyan wey be tok-tok pesin of di party tell BBC say as di most senior elected goment official for di party, Senator Saraki na im be di oga patapata. |
Vice Presidential Debate: Click hia to watch am Live 7 February 2019 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Dat na di lie wey dem dey tell di public so dem go look us wit bad eye." |
Nigerian goment say dem do dis programme in response to how di Covid-19 pandemic don spoil tins for many pipo - including for young pipo wey dem dey target. |
Tori be say, person wey get short sex tape of musician Tyga and Chyna dey find buyer. |
Cameroon plantations di investigate gunmen weh deh cut workers dia fingers Anglophone crisis scatter 430,000 pipo - Norwegian Refugees Council Separatists bin don warn de workers say if deh catch dem for plantation deh go cut off dia fingers but just now no group nova take responsibility for de action. |
How come di leader dey get di kain healthcare wey many of im pipo no ever fit enjoy? |
ort Harcourt hotel murder: How girl wey dem press kill inside hotel room dey shake Pitakwa 2 August 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Police say make pipo quick check if any member of dia family neva return house for di past two days. |
Chinese company flog workers wey no meet target, force dem to drink piss, toilet water, chop cockroach |
Di trailer just dey come only few weeks afta dem announce say dem go re-do dia oda feem dem wey bin scata market for 90s; Beauty and the Beast and The Jungle Book, Dumbo and Aladdi. |
Alexandra Ogochukwu Iguh-Caroli, tell BBC Pidgin why she dey do Keto diet while clinical nutritionist Collins Akanno add im own about di two side of dis diet. |
Hilda grow for family wey dey very spiritual and dem believe say na sin dey make her get crises. |
Equatorial Guinea dash China $2m to fight coronavirus Why UK-Africa summit dey important for Nigeria, Ghana & Cameroon BBC tori pesin Szu Ping Chan check di mata to tell us if China economy dey inside palava, how e dey affect di world wella. |
Police tok-tok pesin Frank Mba release for statement. |
Why I wan continue di business |
World Cup 2018: Director, Politician & Dentist wey make history wit Iceland 17 June 2018 Wia dis foto come from, HALLDOR KOLBEINS Wetin we call dis foto, Iceland get population of just 335,000 - so some pipo dey do two different work... Iceland na di smallest kontri, for population, wey don eva reach World Cup finals. |
Cameroon, 2017 champions win only one match for AFCON, draw two, den komot for know out stage. |
Aladwa na di second member of parliament wey police don arrest dis week on top Tuesday parole of Raila Odinga wey Western countries and di African Union don yab say e no correct. |
On top di tax wey bin dey before, dis new importation tax go add money to everi single stick of cigar plus everi cl of alcohol wey dem go sell for Nigeria market. |
Since 1999, evri govnor for Lagos don serve two-two term, but dis time dat one fit change as di tori wey full ground be say di govnor and leader of di party, Asiwaju Bola Tinubu no dey see eye to eye. |
Another thing we de for inside dis tori Kubrat Pulev: Di boxer wey go fight Anthony Joshua for Tottenham Hotspur Stadium2nd March 2020 Deontay Wilder: Di American blame im costume as why Tyson Fury defeat am25th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Oda times wen Supreme Court change Governorship Election outcome Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Governor of Imo State, Hope Uzodinma Di case of Emeka Ihedioha and Hope Uzodinma -2020 Inec bin announce Emeka Ihedioha as winner of di March 9, 2019 governorship election of Imo State until Supreme Court remove am from office. |
World Cup 2018: Moment wey drop football fans jaw |
Wia dis foto come from, AMINU ABUBAKAR/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Di Shi'a Muslims no too plenty for Nigeria but dem get history of fight-fight with police and soldiers Osai Ojigho, wey be di Director of Amnesty International Nigeria tell tori people say: ''many families still never know wetin happen to dia mama, papa and pickin dem wey don disappear since December, 2015.'' |
Another thing we de for inside dis tori Samuel Eto'o don join Qatar club14th August 2018 Cameroon Njie Clinton go remain for Marseille afta transfer move pafouka23rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Cardi B, Offset divorce"and why Belcalis Marlenis Almánzar AKA "Cardi B" dey divorce Offset plus how pipo dey react |
Three reasons why pipo suppose respect Jose Mourinho Ronaldo, Modric, Salah go dig am out for FIFA Best Awards Tori be say Manchester United football manager Jose Mourinho don dodge one-year prison sentence for Spain. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis survivor say "deh take me go for dia camp, naked me, beat me sotei ah collapse"30th July 2019 Anglophone crisis: Six CDC workers for Cameroon di twist wit pain as gunmen cut dia fingers3rd January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'I bin no get 'liver' (ie I get low self-esteem)' On top of am, my mama dey shame for me sake of how I look- I bin get very low self-esteem. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Wetin be Patrice Nganang offence?13th December 2017 Cameroon: Court don free Patrice Nganang27th December 2017 Anglophone revolt: Essay of Liberty, Prison and Exile' na Patrice Nganang e book3rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For Anglophone crisis, Prince Ekosso, president for United Socialist Democratic Party, USDP, say na only Akere Muna as pesin weh e deh inside de crisis weh e know wusai shoe di pinch fit solve de anglophone crisis. |
We no go give up for di fight against corruption." |
Director for Bible translation, Efi Tembom say deh don kill 2000 pipo dem, burn 179 villages and army seize churches and over 100,000 pipo run enta Nigeria. |
Sexism: Sports get problem with women? |
Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon' |
AS Roma scata Nigeria social media afta dem take jollof rice celebrate win Later, Bolt tok say "dreams fit come true through hard work". |
Wia dis foto come from, NIGERIAN GOVERNMENT Wetin we call dis foto, Oke na di former oga for National Intelligence Agency Di president arrange three-person committee wey Vice President Yemi Osinbajo go lead to investigate di matter. |
Another thing we de for inside dis tori Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do19th August 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta19th August 2020 Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to set up transitional goment19th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal35 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Na for statement today na im di President talk-talk person wey be Bongani Ngqulunga say "no stage dey wey e (Zuma) plan to make any announcement" until e put eye well-well on top di work of one Commission wey wan check if South Africa go fit pay for free education. |
Skip Twitter post, 3 We will bear with you but KINDLY SUSPEND YOU BILLING FOR POST PAID METERS AND ESTIMATED BILLING TILL POWER IS RESTORED.— greenandgold (@agubucheui) November 9, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Thanks for the update. |
Ibrahim Magu don open market for social media afta im wear President Buhari badge |
Teacher wey write exam for pesin dey go prison |
Di sanctuary nah to care fro chimpanzee wey no get parents or di ones wey loss dey waka upandan,'' Titus Mukungu, wey be Vet, tell BBC. |
Another thing we de for inside dis tori Uganda boat capsize for Lake Albert and many pipo don die20th May 2019 Two pikins still dey miss afta boat tumble inside river for Okrika waterway6th August 2018 Nigeria: 19 people don save for Lagos boat accident10th October 2017 NAPTIP: No go abroad, opportunities dey naija16th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
(@Haywhy_Jah) April 12, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Pope Francis went on his knees to kiss the feet of the south sudanese leaders begging them to surrender the arms for the sake of Peace. |
THANK YOU THANK YOU THANK YOU AGAIN!!! |
Another thing we de for inside dis tori Ghana Law Students: Re-mark failed scripts den scrap law school entrance exams -21st February 2018 Viemens Bamfo: 12 year old Ghana boy wey school for house turn sensation after he get admission to enter University of Ghana28th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
ue Killing: Some Nigerians no wan eat cow meat again 15 January 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Suya na popular food for Nigeria and na cow meat dem di use do am Some Nigerians don talk dia mind for social media say dem no go eat cow meat again. |
Many people been no expect di Indomitable Lions to win di tournament because of all di wahala wey di team face as dem dey prepare for di competition. |
End of Facebook post, 1 Plenti pipo comot for social media to hail di Akeelah and the Bee and Hustlers star. |
It can be an excuse for our enemies— Bila Rex (@bila_rex) January 1, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing weh some kontri pipo, like Ewemeh dem bi wan hear na make president say e no go stand for 2018 election. |
Posted at 13:00 30 September 202013:00 30 September 2020 Atiku Abubakar son and Nuhu Ribadu daughter dey marry? |
Fight-fight for di area don lead to di deaths of several thousand civilians and as at now dia Presido Paul Biya don call for tok-tok for way to stop di crisis. |
Football: Why FIFA Fit Ban Sierra Leone 15 August 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Sierra Leone National team FIFA don say dem go suspend Sierra Leone if government no stop to dey put mouth for the way Sierra Leone Football Association-SLFA go hold their next Congress. |
Skip Twitter post, 6 OTIS- SUNDAY SERVICE pic.twitter.com/G6VFv8f3Ec— Kim Kardashian West (@KimKardashian) March 31, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around' - Burna Boy27th March 2019 Kim Kardashian cry wen Kanye West say 100 years of slavery na ''choice''6th June 2018 How new Kanye West different from old Kanye West3rd May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Dem try, try, try, to equalise but dem no fit as dem lose dia first La Liga match in 44 games. |
28 March 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY E be like Easter 2018 bin wan sweet for some Nigerians when dem go internet go check exchange rate for Google for Tuesday, March 27. |
Huge police presence pic.twitter.com/vodOAuEBsu— Lori Houy (@WPXI_Lori) October 27, 2018 End of Twitter post, 1 US President Donald Trump tweet say im dey watch di whole tin wey dey happun. |
Dis show say to get enough sleep fit help your skin to recover and stay healthy, and if sleeping naked dey help that one happen, e even better. |
Wetin we call dis foto, Okada wey carry passenger dey still pass di block wey dem take block di bridge BBC Pidgin tori people sef carry dia own leg waka go use dia own eyes see wetin dey happen. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, WHO Country Representative talk say dem don notice say di m youths wey dey between 20 years and di younger generation na im yellow fever dey worry pass. |
While di people wey dey Northern British Cameroon talk say dem go stay with Nigeria, di people wey dey Southern British Cameroon say dem dey go join di Republic of Cameroon. |
Di panel suggest for dia report make President Buhari sack Mr. Oke 23 August 2017 Di panel submit dia report but President Buhari no take immediate action. |
E no even wan make dem tell am thank you. |
We have been told in 24 hours they will be executed. |
Global financial news, research and data organisation Bloomberg, say Ghana cedi be de best performing currency against de US dollar in de world for start of 2020. |
But IG, wey travel go Bauchi State, north east Nigeria, send Deputy Inspector General (DIG) Operations make e represent am. |
Three ways black pipo dey suffer unfair treatment for America Ogbonge protest still dey happun for America sake of di death of George Floyd How music industry plan dey use Blackout Tuesday as response to George Floyd death She say, "you get presido wey dey use second amendment as excuse for pipo to use gun on pipo wey dey protest. |
Former French President Jacques Chirac don die Mali 'Spiderman' hero don become French citizen Wetin happun for court? |
Police don say di explosion wey just happen for one underground train station for London fit be terrorism case. |
Republicans wey dey di committee dey claim say Google search results dey bias and say Democrats wey dey work for Google company choose websites wey dey free to write as dem like instead of di ones wey dey careful to write as dem like wen e concern how dem wan place Google service wey concern search. |
Senator Melaye plead not guilty to di two charges wey di Office of the Attorney-General of di Federation file against am on 31 January. |
Another thing we de for inside dis tori South Africa: Why $15m Rhino horn dey for sale23rd August 2017 Photographer don win fight for 'monkey selfie'12th September 2017 New Zealand: New Prime Minister don launch 'First Cat'26th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
INEC set September 2 for PVC collection for Kogi, Bayelsa elections "Did exercise go start from 2nd September and e go end for 30 September 2019. |
Na last month tori comot say Google dey do one 'Project Maven' wey di Pentagon go use artificial sense to look foto from drone dem. |
See oda clubs e don play for - Mikel Obi: Stoke City don sign di former Chelsea Nigerian midfielder - See oda clubs e don play for 18 August 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@stokecity Stoke City don sign former Chelsea midfielder John Mikel Obi. |
Afta break de judge confirm say Sisiku Ayuk Tabe and odas get Cameroon nationality, also confirm say deh bi asylum seekers. |
E no get anytin wey she go do ever. |
E say dis na because na di labour of Africans na im develop Europe and America and so e dey important to coordinate well so Africans fit also develop Africa too. |
Coronavirus: Di community for Abuja wey no know about Covid-19 |
'Dat mean say yuo know how far. |
Di president tok dis one during di Federal Executive Council , FEC, meeting on Wednesday wia im point finger give some politicians say dem dey break money laundering regulation as dem dey desperate to win political power. |
"If you enter health centre where medical worker suppose look after ten people for one day, now dem fit dey take care of 20-30 people. |
Di actress and singer gbab nomination for her role as Harriet Tubman inside Harriet and best original song say she follow write and perform di feem song "Stand Up" for di 92nd Annual Academy Awards. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 She say she don realize say she get "fine bodi" and she wan comot dem. |
Dis case na di first time wey dem go try any former warlord on top di Liberia civil war. |
Odas say na magomago plan to tif money from ordinary pipo. |
Why US di vex with Cameroon? |
Absolutely nothing is working in this country #BUHARIHasFailed #NorthernLivesMatter #Nigerians— sir kess (@sirkess1) June 11, 2020 End of Twitter post, 6 President Buhari, on June 6, 2018, change di Democracy Day to June 12 in honour of Moshood Abiola, di winner June 12, 1993, presidential election wey die for prison. |
"Di number of those wey die must rise. |
Instead make dem use passwords wey go contain both alphabet, number and special characters like; @, #,_ and so on. |
Wenger for im speech later come ginger fans make dem continue to dey support di team. |
Deh accuse goment say e di give only pipo for French law and education system big-big post, marginalise Anglophones dem weh deh bi about 20% for population. |
Wen BBC reporter Bola Mosuro ask dem how mama go do omugo for di three sisters, dem ansa back say dia mamas-in-law go dey involved well well to helep. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.