text
stringlengths
21
14k
I no know dem and I no dey work for dem."
AfroBasket 2017: Senegal don join Nigeria win all matches
Some of di people wey chop plenty awards for di event na Donald Glover wey collect award for best lead actor for comedy series and directing for comedy series for "Atlanta".
Timini say na sign of manipulation for di relationship and di getting to know you stage dey too early for am to dey show imself.
Why Naira Marley no dey 2019 Headies nominee list Why Rema new video Dumebi dey cause amebo Dis dey come afta im second EP wey im call, Rema Freestyle EP wey bin get all im freestyle wey e bin dey do for social media wey carry am go limelight.
Emilia wey be mama to four children tell BBC Pidgin say, di problem start wen she ask her husband for money to take buy food as di lockdown happen.
Bundesliga live matches don return - See how you fit watch am See some crazy tins footballers do wey break lockdown rule According to di Presido, Spain don do wetin im suppose do and time don reach to bring back di day to day activities.
But like dose oda universities, "sex for marks" dey very common and many students, especially di female ones be victims.
Im talk dis one during di 2017 Press Week of di Nigerian Union of Journalist (NUJ), Oyo State Council where im give lecture wey im call "Road Safety in Nigeria: Challenges and Prospects."
anky W - Eti-Osa debate: I go publish my salary, allawee and allocation if I win - Banky W 5 February 2019 Wetin we call dis foto, Banky W Nigerian singer, actor, and media entrepreneur wey don turn politician, Olubankole Wellington AKA Banky W, don promise to publish im salary, allawee and allocation if dem elect am to represent Eti-Osa constituency for Lagos state, South West Nigeria, for di 2019 elections.
Fake News bin dey go round di city on Tuesday say IGP don replace Wakil with Sule Bature as some pipo no happy with am during elections time.
Dr. Felix Omobude and don give di right to investigate the allegations to PFN and then revert to CAN.
Goodluck Jonathan - 'My Transition Hours': If PDP no do well, hunger for kill Nigerians - Goodluck Jonathan Dem no support media player for your device 'My Transition Hours': If PDP no do well, hunger for kill Nigerians - Goodluck Jonathan 30 November 2018 Former Nigerian president Goodluck Jonathan don tell BBC di reason why im write book about im time as presido of di kontri.
But for 2017 dem show dia power as attack reach Cameroon, Niger and Chad.
Di couple first engage for 2012 come break-up di next year.
В будь-якій ситуації зберігаємо спокій Завтра вранці побачимось в @tsnua A post shared by Марічка Падалко (@marichkapadalko) on Jul 15, 2020 at 8:00am PDT End of Instagram post, 1 "But we dey underrate di kain attention our viewers dey pay," she add under di video wey show her teeth as e comot.
Another thing we de for inside dis tori Burkina Faso wan build statue to celebrate Thomas Sankara3rd October 2017 'President Buhari dey travel go meet London doctor wen Nigeria Health workers dey strike'8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Karmzah, superhero wey her powers dey her crutches Di tin vex am sotay e no even make dem dey put im name inside again.
Abraham and Tomori: Southgate invite two Nigerians for England Euro qualifiers 3 October 2019 Wia dis foto come from, Getty Images England Manager Gareth Southgate don invite two Nigerian players to im squad for dia Euro 2020 qualifying match against Czech Republic & Bulgaria.
Dem say wetin e do fit disturb di peace, scatta law and order even cause katakata inside di kontri.
Odumakin - Fuel subsidy: "Government don change mouth'' - Odumakin Dem no support media player for your device Fuel subsidy: "Government don change mouth'' - Odumakin 23 January 2018 Fuel scarcity wey show Nigerians pepper for December don show face again and like di last time, Nigerians no dey smile .
I think dem don forget about us.
Wia dis foto come from, MarCO LONGARI/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Jose Eduardo dos Santos step down as president of Angola, after im down rule for 38 years.
Another thing we de for inside dis tori NLC Strike Minimum Wage: Nigeria goment don agree date to send N30,000 salary bill to National Assembly8th January 2019 Nigeria National Assembly emergency meeting fit be to avoid shut down7th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem come surround am with double layer of mosquito net so no one go escape.
Di parliament say dem wan stop to dey collect money for Ministries, Departments and Agencies so dem go fit dey independent to dey check weda di executive arm dey do beta work.
"We all witness im murder for broad daylight… Di tin touch and we dey wex.
"We no go fit continue to dey accept dat kain tin say commanders go just dey loss lives, equipment to terrorist and noting go happen."
Reports be sey de woman dey go pick en child for school but de storm drain for de area full up, wey drag am inside.
Patoranking name new album after im daughter Tins you suppose know about Naira Marley Dumebi na one of di tracks im Rema EP wey im release for March 2019.
One student wey no dey see well well, Saifullah Mukhtar tok say di development na positive one as tins wey dey affect pipo lives go get close solution instead of to dey depend of Kano way far for answer.
Di Nigerian Association of Nephrology say na around 25 million pipo get kidney failure for di kontri and only 160 Nephrologists dey wey mean say na one per 1 million of di population.
He should have flowed more with the Afro beat concept put some dancers, give it a more Nigerian vibe, something that connects more with the song.
World Albino Day: 'I dey cari my albinism wit swag'
E conclude say dis rise for foreign reserve fit give di country good rating for World Bank, di International Monetary Fund (IMF) and odas.
Professor Osinbajo say one Police oga and di Major-General of Operation Safe Haven Anthony Atolagbe don assure am say arrest don happun and dem go still arrest more pipo.
Nigeria senator Shehu Sani say make Kanye West come learn slave history
Wia dis foto come from, Getty Images Meet di Nigerian wey dey vote for S/Africa election Madam Toju Oni, wey don get her citizenship, say she dey vote for dis election so dat South Africa no go make di mistake wey her kontri Nigeria don make.
I get my proof and I go soon bring am comot.
Joshua Dariye go stay inside prison self contain for 14 years 12 June 2018 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Tears comot Senator Joshua Dariye eye wen di judge give di judgement.
For Ndop Matilda Wiyfengla tell say some taim army di enta market for fain separatist forces and some taim de fighters di tell pipo for komot market so pipo di fear set for go market.
Di group of young ladies say dem o dey do wetin dem fit do to protect demsef until di police do sometin.
Vice President, Dr. Mahamadu Bawumia talk Ghanaians during de launch say make people no politicise de medical drone delivery system sake of everyone go benefit from am.
She dey try feed di pickin with milk but di thing no work.
Wia dis foto come from, Twiiter Wetin we call dis foto, Bashir don delete dis tweet For wetin im post as to why im delete di tweet wey say police rescue di girls, im say na based on information im get from di girls families: Skip Twitter post, 1 I have taken down this tweet.
I really regret being Ghanaian yesterday."
'Good girl vs Bad girl' While odas dey compare 'good girl' versus 'bad girl' who good for marriage, odas dey vex say di young man dey double date, some odas dey give advise.
No be di one wey government go dey react to wetin di militants dey do.
We no wan hear anytin about am anymore.
American-Liberian Patrick Oliver Sawyer na di first person wey get Ebola for Nigeria.
Who bi Cameroon Alioum Sidi de whistle man for Senegal-Algeria final 19 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Alioum Sidi bin also referee for di 2014 FIFA World Cup qualifiers As Senegal and Algeria di play finals for Africa Cup of Nations, AFCON Egypt 2019 today, na Alioum Sidi, Cameroonian, 38 years bi di wear black for blow whistle.
Another thing we de for inside dis tori Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Revolution meaning: Egyptian Revolution, Arab Spring, Occupy Nigeria, wetin #RevolutionNow protest resemble6th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na so di Marvel universe start.
As di Editorial Lead, Peter Okwoche say:" Dis two services go torchlight original journalism from dia regions and dem go add tori from Africa with di main world tori.
Abortion dey illegal for Nigeria and many oda kontris.
Kemi Ogunaike of International Federation of Female Lawyers FIDA add say di judgement sweet dia belle as e don bring justice for Chikamso and emphasise di fact say di life and rights of small pikin dem dey important and must be respected.
Na so Unicef tell BBC Pidgin.
Im say "di weapons wey Mr Kim dey do no go make am feel safe", im come beg oda country dem to join bodi to stop Pyongyang.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army officers dey drag government go ECOWAS court3rd January 2018 ECOWAS Court: Sam-Sumana sack dey illegal27th November 2017 Alfred Woyome: Which power ECOWAS Court and ICC get?30th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Beirut explosion: World leaders go hold aid summit
One of di solution dem don gree ontop now, na to close all companies wey dey produce unregistered alcohol products.
"Yes na true say money miss for Kano Zoo, wey be money wey dem make for five days of Sallah festivities.
'How I take survive depression afta my pikin die' World Aids day 2018: 'I don dey live wit HIV for 15 years now' Nneka Agwuebo, na social justice advocate, she dey physically challenged and dey use wheelchair.
Im get 92 caps and fans don vote am as di national team player of di year five times since 2011.
astor "Sylvester Ofori" in-law reveal Barbara Tommey 'suspected murder' gist as dem announce burial arrangement 14 September 2020 Wia dis foto come from, Sylvester Ofori/Facebook Family of Barbara Tommey, di suspected murdered US based Ghanaian pastor wife say divorce be de reason why her husband Pastor Sylvester Ofori allegedly shoot Barbara seven times, wey come kill her.
Another thing we de for inside dis tori Ghana don dissolve KNUST council25th October 2018 Ghana KNUST lecturers don vex declare strike until thy kingdom come27th October 2018 Video, KNUST Demo: Shun dey feel your body den listen to wana grievances – SRC President24th October 2018 KNUST: REGSEC impose curfew, order students say make dem vacate campus22nd October 2018 Ghana KNUST students dawg lectures, vandalise campus property after security assault students over ‘jama’22nd October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Mutiny: Mali coup 2020 na Col Sadio Camara, Col Malick Diaw, and Gen Cheick Fanta Mady Dembele dey behind resignation of President Ibrahim Keïta19th August 2020 Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do19th August 2020 Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to set up transitional goment19th August 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta19th August 2020 Mali coup: Ecowas order im standby force to get ready afta soldiers mutiny force Ibrahim Boubacar Keïta to resign19th August 2020 Buhari visit Bamako Mali: How Nigeria President Muhammadu Buhari first trip abroad since coronavirus pandemic go be23rd July 2020 Goodluck Jonathan: Economic Communality of West African States want Nigeria former President to bring peace to Mali15th July 2020 ECOWAS: Niger President na new Chairman for one year30th June 2019 Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal35 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Di Hotel Robert Reimers get lagoon on one side and ocean on di oda side.
But di faction wey Ojukaye Flag Amachree dey lead use indirect primaries wey delegates from di wards bin vote.
Di president bin dey visit di Walter Reed military hospital outside Washington, wia e meet wounded soldiers and health care workers.
Another thing we de for inside dis tori Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Malabu oil trade money: Shell go answer case for court5th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
One of dia popular music groups Seventeen dey perfom and di video show as di water carry some of dem go as di thing destroy di stage.
He stok say di UK response to Covid-19, dem design am to remove old pipo for di kontri to reduce financial pressures for di economy.
Dem dey gada for di 2019 United Nations (UN) climate change conference wey pipo also sabi as COP25.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Elect more woman, dem go do better'4th December 2017 Norway go pay their male and female football teams di same8th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Before deh go for unity palace for meet wit president Biya de big pipo dem first meet wit Prime Minister, Joseph Dion Ngute.
Oga Ayub tok say di sheriff's department don dey "in direct contact" with di family of Rivera.
Tori na say opposition party Social democratic party kumba 3 district chairman Um Rufus' catch e wit box weh deh don flop’am wit ballot papers even before voting start.
No evidence dey say hydroxychloroquine fit fight off coronavirus, tho clinical trials dey go on.
Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos
Na UAE get di tallest building for di world- di Burj Khalifa Wia dis foto come from, Inpho Wetin we call dis foto, Cristiano Ronaldo na im dem give best player for di 2016 FIFA Cub World Cup.
According to Professor Nathan Alexander, oga Haye na papa wey get two jobs, na full time student and also dey attend leadership programmes.
She love to teach oda children about di environment, she say some adult no dey "environmentally responsible" and she dey "on a mission to save Lagos."
Like how we bin dey do wen we hear fans dey sing racist song during di time we dey play football.” And even though many praise France team wey win World Cup for 1998 for how different race dey inside, coach work no reach many of di non-white players.
E say as holiday don end, pipo especially students di leave wit dia cargo.
Building collapse as landlord change pillars More dan 10 pipo die for Jos building collapse According to tori, di house wey dem build ontop hill collapse ontop anoda one for Otun Araromi area of Isheri - Magodo-Isheri for Saturday morning.
Dis plus oda major roads to take transport goods and services na some of di tins Nigeria need to quick fix so dat di kontri pipo fit enjoy di agreement wella.
"E actually dey very embarrassing to go chemist... to ask where i go fit find dem and dat kain tin, becos i no sure wetin i dey find sef, she tok.
Ruga Settlement: President Muhammadu Buhari don suspend Nigeria goment grazing plan for herdsmen 3 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria President office don confam give BBC Pidgin say President Muhammadu Buhari don suspend di Ruga Settlement Projects.
Enwonwu 'Tutu' painting don sell for £1,200,000 for London 28 February 2018 Wia dis foto come from, BEN STANSALL/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, 'Tutu' don miss for over 50 years One ogbonge artwork wey di late Nigerian artist Ben Enwonwu do for 1973 don sell for £1.2mn.
She dey always dey in charge dey way wey she dey correct di drivers dem.
Another thing we de for inside dis tori 0:36 Video, Food business na serious business for Lagos Food Fair, Duration 0,3621st September 2017 Image gallery, Lagos Comic Con 2017: Comics, tech, people18th September 2017 Tanzania: Cockroach business don 'open my life'12th September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,152 hours wey don pass 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
E say goment meet wit all di relevant stakeholders for di education sector including Association of Private School Owners, National Association of Proprietors of Private Schools, Provost of Colleges of Education, Rectors of Polytechnics, Vice Chancellors if Universities, state govnors, development partners, state commissioners of education and international organisations before dem come dia earlier decision to open school.
Benfica take di consolation prize of a Europa League place and AEK Athens no get any point and go carri last.
IVF clinic no dey honest wit older women wey don pass 42 years In addition to say di pikin dem no relate to di couple, dem no even de yrelated to each oda, according to di lawsuit.
Hollingworth be di war tori person wey break news say German troops bin dey gather and prepare to enter Poland for di start of World War Two.
Di pressure go increase, im opponents go dey stronger and im team-mates go dey better.
Wetin we call dis foto, Car Free Day na to encourage people to make dem no drive dia car instead make dem waka, run and run bike.
Wen 30k new minimum wage alert go begin enta?
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 NLC Strike: Buhari don agree for N30,000 minimum wage - APC6th November 2018 NLC strike: Labour don suspend nationwide strike5th November 2018 Mimimum wage: Wen Nigerian workers go begin collect 30k new minimum wage?7th November 2018 Minimum wage: Pipo wey go enjoy di new 30k wen e become law7th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.