text stringlengths 21 14k |
|---|
'My pikin go reach wia I no fit for Judo' Dem no support media player for your device 'My pikin go reach wia I no fit for Judo' 24 May 2018 Another thing we de for inside dis tori 1:09 Video, 'As you see me so, I be Judo', Duration 1,0924th May 2018 1:44 Video, Di goalkeeper wey say im 'one hand' no go stop am, Duration 1,4410th May 2018 2:00 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United', Duration 2,0024th December 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Meanwhile, Olawuyi say im victory na victory for di pipo of di state and na sign say APC go win more elections for di 2019 general elections for Kwara state.Di ruling Peoples' Democratic Party - PDP for Kwara state north-central Nigeria on Sunday reject di result of di federal constituency bye-election wey happun on Saturday. |
Skip Twitter post, 1 I love how #BlacChyna is going to Africa to sell her stupid ass lightening cream. |
Di statement say: "Im dey therefore declared wanted by di Nigeria Police Force and make im report imself to di nearest police station anywhere im dey for di country." |
Skip Twitter post, 2 Never in this generation again. |
Founder of @myamariam daughter of Billionaire and Oil Magnate Mohammed Indimi is getting Married to Prince Malik Ado founder of bicernergy and owner of F1 team Arrows. |
Madam Baldwin say di UK government condemn violence from any side and dem want make dem settle peacefully and make progress through centralisation. |
Another thing we de for inside dis tori 85 kubolor MPs dey slow Ghana Parliament with demma absenteeism20th December 2017 Ghana: Ruling party NPP go embrace dem dual citizens18th December 2017 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Na so plenty people dey provoke for H&M sotey one singer The Weeknd announce say im don end im relationship with di big fashion company. |
Messi bin train wit a number of Barcelona players, including Philippe Coutinho, Sergio Busquets, Frenkie de Jong and Ansu Fati. |
Togo don jail 15 opposition supporters 30 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Togo Government for Togo don jail 15 opposition supporters to serve between five and nine months for inside prison. |
Some reports for local media suggest sey de traders lock up de shops sake of involvement of Nigerians in recent kidnapping cases, but police say e no be true, dis be one of dema normal market disagreements. |
Previous Governors of di State include di Late Chief DSP Alamieyeseigha, former President Goodluck Jonathan, Chief Timipre Silva - di present Minister of State for Petroleum Resources and di present Governor, Henry Seriake Dickson. |
BBC tori pesin for Sydney, Hywel Griffith say di athletes wey dey miss come from Cameroon, Uganda, Rwanda and Sierra Leone. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 De tori don make kontri pipo begin do 'thinking taim' for social media di conjure why and weti dia president go tok. |
E no clear why di goment Kano state wan chook hand for di mata as no be say na dem build di Mosque wey dem say Rivers goment demolish. |
Court of Appeal for Abuja reject di suspended Chief Justice of Nigeria (CJN) request to press pause for case wey im dey face for Code of Conduct Tribunal (CCT). |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 19 people don save for Lagos boat accident10th October 2017 People wey die for Lagos boat accident don reach 1221st August 2017 Fishermen see bodi dey float, seven pipo dey miss for Bakana boat capsize30th July 2018 Bakana boat accident survivors wan start foundation to make sea travel safe13th August 2018 Okrika boat accident: Police don see dead bodi of two pikin wey miss9th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we know say happun for dis Lagos explosion inside Abule Ado Explosion happun for Abule Ado, wey be one area for Amuwo Odofin Local Government Area of Lagos state in di morning of Sunday 15 March, 2020. |
ameroon special forces free three pipo weh terrorist grap 20 March 2018 Wia dis foto come from, Bau Ngo Gofment don say security forces don discover dead bodi for Tunisian and free three pipo weh terrorists bi kidnap for meme division for Southwest region. |
On top, di student go dey deported, come get immigration record for passport. |
"Di proprietor dey involve for di incident, she no dey stable condition for now." |
So when people get emotional, don’t be surprised.— Emma (@QueenEmmaHawaii) July 25, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Now I believe Kanye is truly not normal. |
Byankwa say e dey difficult to arrest di men or boys wey dey give dis girls belle because di girls and dia family no dey gree tell authorities dia name. |
Liberia: George Weah don start first official waka outside Africa |
"Di bad ones no dey last for lips, e fit clean up within one hour, but original ones fit last till di next day and some fit last for three days" Na so she tok. |
Na wen im bin wan enter aeroplane for Boise Airport for Idaho, US, na im security pipo gbab am. |
Another thing we de for inside dis tori Commonwealth Games: Meet di black Africa man wey first win gold medal5th April 2018 1:06 Video, 2018 Commonwealth Games: Wrestlers wey go rep Nigeria for Australia, Duration 1,0614th March 2018 Cameroon: Village dem around southwest region di empty as shooting di continue20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Sogboge Eli, na member of APC and insider for activities of di party, im explain say some of di top positions for di party bin dey vacant during di time wey di FCT High Court order Giadom to take charge of di party. |
Dem say dem hope to make difference. |
Na One writer, Baye McNeil, wey be black man and wey dem born for US but don dey live for Japan for 13 years now, carry di mata enter Twitter. |
Frankfurt fit no be di only place wey she dey go - e fit many oda places like Dubai and Russia. |
Nominated for di 33rd Annual National Book Critics Circle Prize (2006), for Half of a Yellow Sun 35. |
Skip Twitter post, 1 He loots billions Buys the PDP candidacy in Billions. |
Parents then go online to fill one questionnaires everi month until dia baby dey 12 months old, and then everi 3 months until dey reach three years old. |
pic.twitter.com/L8V829nCwL— Femi Fani-Kayode (@realFFK) August 8, 2020 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 Sen Buruji die of COVID19. |
The Naija fans for Kaliningrad no dey dull. |
Na so one ANC officer tok. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see1st November 2018 Ambazonia separatists: Why Mfoundi High Court no free Sisiku Ayuk Tabe, odas31st August 2018 Cameroon: Official investigation for Sisiku, odas fit start as deh tok for lawyers25th June 2018 'We bi Ambazonians' - Cameroon secessionist leaders tell court before deh adjourn case6th December 2018 Sisiku Ayuk Tabe, oda Ambazonia leaders don land for Kondengui prison awaiting trials23rd November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na for September 2017 controversial Ghana tori pesin Anas Aremeyaw Anas do di recording, wey im cari give BBC investigation pipo, Africa Eye. |
Black Panther go soon land for Lagos Funke Akindele no dey Avengers movie? |
Do yourself be careful join: If you dey cough or sneeze, cover your nose and mouth with either tissue paper or your elbow. |
Dis fit be how im take hide plenty mobile phones. |
"Security agencies don brief Kaduna State Goment about di killing of nine pesin by criminal elements wey go attack Nandu village inside Sanga LGA for di early hours of today," di statement from Kaduna goment bin tok. |
Some of dem include; Wia dis foto come from, JIM WATSON Wetin we call dis foto, Professor Hawking lecture for Cambridge University for 20years 1. |
USAG confirm say all dia directors go resign according di order from USOC. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Some scientists suspect say air-conditioner fit carry di virus through air Wetin make WHO reconsider im guidelines? |
We’re forever grateful for this rare opportunity.”- Senator Bassey Akpan.#8thSenateValedictory— The Nigerian Senate (@NGRSenate) June 6, 2019 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Senator Ovie Omo-Agege: Who be dis senator wey dem say arrange pipo wey tiff mace?19th April 2018 Bukola Saraki: Nigeria Senate President Bukola Saraki dey National Assembly24th July 2018 Mace: Police don arrest senator wey dem accuse say tiff senate mace18th April 2018 Senate Mace: Police say good citizen don find am under flyover19th April 2018 President Buhari don receive Senate President, Speaker for London17th August 2017 Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'2nd August 2018 Bukola Saraki: Nigeria politics don turn to football?1st August 2018 Offa Robbery: Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation4th June 2018 Bukola Saraki port to PDP 'go burst katakata for Senate wen dem resume'1st August 2018 Dino Melaye go contest to be Kogi State Govnor2nd June 2019 Video, Electric car Bill: Nigerian senators dey live for stone age29th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
I never know why dem arrest me - Oby Ezekwesili Buhari don violate Nigeria constitution - Obasanjo IBB statement on Buhari don cause confusion According to her, she don give PDP and APC Red Card because di two of dem don fail di country. |
Another thing we de for inside dis tori YouTube don gree allow Swaziland naked dance13th October 2017 YouTube pickin wey dey 'make $11 million a year just to open toy13th December 2017 Fainting challenge: Dance step don make school pikin dem chop suspension9th November 2018 2018 highlights: Chief Daddy, King of Boys, Black Panther and oda feems wey totori pipo for 201824th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"E dey difficult to play for World Cup if no you ginger well well," tok di coach wey im foto don popular for social media because of di way im celebrate dia win against Poland. |
Dis na because di people wey get horse for di area think say e better to give animals for zoo to chop dia dead horse than to pay $584 make private company help dem recycle dia animals. |
8 August 2018 Wia dis foto come from, NTA Wetin we call dis foto, Matthew Seiyefa don dey very active within di State Security Service and don bin work as Director of Operations witin di system. |
Ortom say if minister fit talk dat kain thing, den say di kill kill fit no end and say victims of herdsmen attacks fit no see justice. |
Another thing we de for inside dis tori Instagram: How to buy followers21st November 2019 Instagram don dey begin hide likes worldwide15th November 2019 Most liked instagram picture: Social media don crack world record egg5th February 2019 Facebook dating site: How e go take work2nd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Its high time you teach some people the hard way. |
Formoukum weh e get Masters for Food Supply Economics for World Bank Centre for Food Technology and Research for Nigeria di go learn 'agriculture and development' for kam back teach e community. |
Kofi Annan body don land Ghana for final burial See as Kofi Annan body arrive Accra E tok say di late Annan na pesin wey fight well-well to raise di wey pipo dey look Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Kanye West suggest say African-American slavery happen by 'choice'2nd May 2018 Nigeria senator Shehu Sani say make Kanye West come learn slave history4th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Wetin happun na calculation for di 2019 election wey dey come, di deputy governor still dey loyal to former governor Rabiu Kwankwaso.'' |
Another thing we de for inside dis tori Why women dey live long pass men5th February 2019 Video, International women day: common nutrition myths about women wey get belle.8th March 2020 Video, Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle'7th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Muhammad Aliyu, wey be di comptroller for Seme area command, say dis na di first time wey Nigerian Customs go catch dat kain fertilizer. |
Arsenal strongman Ainsley Maitland-Niles go also dey in action for di Three Lions. |
Google Station: Di awuf internet 'no dey finish' |
Another thing we de for inside dis tori Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president5th July 2018 Salisu Yusuf video: Nigerians don begin react to recording wia Super Eagles coach collect money24th July 2018 EFCC to investigate CAF 1st Vice-President Pinnick, Dikko and oda NFF ogas7th July 2018 Anas expose 'Number 12' video: Ghana don suspend evritin wey concern football8th June 2018. |
Di footballer write for inside Instagram say: "E be like I no dey see or dem never tell am say im na black man. |
Final score na Nigeria 86 - 73 China. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Wetin happen for di date? |
Di girls go try sell dia app to investors wey dey Silicon Valley, California. |
E don tey wey serious concern dey ground all ova di world about di freedom of di press inside Burundi. |
Dis mean say you no get additional risk of catching coronavirus. |
"I dey make 80k to 100k per blue film" Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara - Sex toys merchant Read di full tori for English here Another thing we de for inside dis tori 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:10 Video, My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara - Sex toys merchant, 1,103rd February 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020. |
Algeria striker Riyad Mahrez, wey don leave di club for Manchester City afta im epp Leicester City to win di Premier League title for 2016, write: "One of di best pipo I don ever meet. |
Just now de central town dey laik say notin bi happen but police and gendarme wit combat gear and big truck still dey. |
Local African revolutionaries na dem start di revolution wey lead to di overthrow of di Sultan of Zanzibar and Arab goment. |
''Na big fat lie say we set death trap for soldiers for north east'' - Nigeria Army How Boko Haram take kill 30 Nigeria Soldiers Boko Haram kill 15 Nigerian soldiers for fresh attack As dat wan dey happun, Nigeria Army say soldiers kill many Boko Haram members for Gesada village, Guzamala area for Borno State. |
Idris Elba: Why e go hard to get black James Bond 13 August 2018 Wen Idrissa Akuna Elba on Sunday for Twitter write im name di way James Bond dey say im name, social media carry am for head say di 'Nelson Mandela' actor fit be di next Bond even though e go take miracle for am to happun. |
FSARS officers no g o dey do Stop and Search for road again except say na armed robbery or kidnap case and dem must wear uniform with complete identification. |
Na dis one dey make di number of women wey dey die from abortion dey high for di continent. |
Skip Twitter post, 1 Card renewal is N3000 when your card expires and card replacement is N5000 for lost or stolen cards. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Former president John Mahama who appoint di late Amissah-Arthur as en Vice President express en shock. |
April be di bloodiest month for Cameroon Anglophone regions - US Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala Charles Trumann Wesco die lef e wife and eight pikin dem for back and e broda wen na member for Indiana house of representatives for America. |
For 1837, anoda plague happun for di holy city, wey make dem put tins on hold until 1840. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why dem call am Operation Python Dance II?16th September 2017 Nigeria Army say Operation Python dance go continue for south-east Nigeria15th September 2017 Nigeria : Air Force go join Army dance 'Python Dance'20th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, James Hall Sabi pipo say di economic benefits of AfCFTA dey far more dan di dis advantage but until dis areas dey fixed, e go hard for many Nigerians to enjoy di free trade area. |
(Sky Sports Italia via Talksport) Another thing we de for inside dis tori Mauro Icardi: Argentine striker don gbab permanent switch from Inter Milan to PSG31st May 2020 Ighalo leg dey shake for Manchester United, see oda players wey dey dis table26th May 2020 EPL Fixtures: 5 tins wey go change when Premier League resume for June 1729th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
From Washington post to Whole Foods, Bezoz get plenti company under im Amazon group of companies. |
ENDSARS na just di beginning, total police reform go be final-final #EndSars: Buhari order to review operation na "mumu order" - Awosanya Nigeria police sack four SARS officers for armed robbery, kidnapping Tori be say afta plenti protests by Nigerians wey dey halla for goment to ban di Special Anti-Robbery Squad from di Nigeria Police, goment bin give order to reform di squad. |
Dis na because some Catholics no dey like am sake of say di mood on Ash Wednesday no be celebration mood. |
"Since weh deh start transport pipo between Nigeria nad Cameroon for 1999, na de first taim pipo die for accident, Nvenakeng tok. |
On Thursday, the Democratic Party's leader proposed to his members a de facto merger where all their candidates would run under the Party of Hope's banner, in order to present a united challenge to Mr Abe and the LDP. |
She be one of di most successful tennis players ever. |
Another thing we de for inside dis tori Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 Obafemi Awolowo University don dismiss 'sex for mark' Professor20th June 2018 Nigerian: Students dey confuse on top who score pass for JAMB20th March 2018 Nigeria: Police don arrest UNILAG union leaders15th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
For interview wey she carry give BBC Pidgin, Mrs Nwadiogu talk say she dey very happy because dis na dream wey don turn to real life. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Solidarity rally for St Petersburg: Di banner tok say "Freedom for the Khachaturyan Sisters" According to law wey dem introduce for 2017, any pesin wey beat family member for di first time, but no beat am enough to put am for hospital, go face only fine plus two weeks for police custody. |
@AsoRock ought to know that they cannot sustain this unconstitutional habit of repression against #CitizensRights. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigerians jolly for Jollof rice festival People gather for the Lagos Jollof Festival, wey dey happen every year, to enjoy different types of di rice.22nd August 2017. |
World Cup 2019: How mentality of women football dey change for Africa 17 June 2019 Wia dis foto come from, JEAN-PIERRE CLATOT/GETTY IMAGES For Nigeria players, di Women's World Cup dey more than just football. |
De 1990 heros weh deh punish world team, Argentina and best player Maradona for dia first match di get house afta three of dia mates die inside poverty. |
France 2019: Cameroon coach say e wan do beta dan 2015 Chief investigator Yves Leterme neva make di final decision yet but na dis week im go make im recommendation. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.