text
stringlengths
21
14k
The matter don cause tension for Cameroon, because na dem go be di first country for Africa to host 24 teams for the tournament, instead of the usual 16 wey dey show.
Another thing we de for inside dis tori Ekiti wan castrate sexual offenders, but na solution wey fit end di crime?11th October 2019 'Fatoyinbo still be suspect for court' - Dakolo Lawyer14th November 2019 Rape: 13-year old Ochanya Ogbanje wey dem rape go finally get justice one year after her death10th October 2019 Jemima: Death of 20 yrs undergraduate for University of Jos wey drunk driver hit24th October 2019 Sex for Grades: Me sef be victim of sexual harassment – Ekiti first lady8th October 2019 Nigeria: Lagos State record over 1,000 cases of domestic violence for 201730th January 2018 Activists dey tok say make dem decriminalise sex work3rd March 2018 Woman wey lock boy for dog cage flog am for Lagos tok why she do am15th August 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election47 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020.
Although di researchers say even though dem believe say moderate alcohol intake fit help heart disease, di oda health wahala dem wey e dey cause pass di good wey e dey do.
"I tink if you no believe say God dey, e go dey tough to live life because all di tins we need to live dey come from God.
2,806 natives and 116 Europeans and non-natives na im dey infected.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' - Duke20th June 2018 Video, Ahmed Buhari wan contest for Nigeria 2019 election26th March 2018 Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react3rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Women fit change dis world inside one week?27th September 2017 Why Aluko say England coach bully her22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
When pickin get diarrhoea, di pickin poo-poo go dey watery and belle go dey pain am.
Tori be say dem shoot three times na so Arbery fall down for di street.
Some of di sentences wey Sharia courts fit give include floggings, amputation and death penalty depending on di crime.
Three areas Buhari fall my hand - Obasanjo Number one na how im dey take favour some people and im inability to bring discipline on people wey close to am wey dey do anyhow.
Another thing we de for inside dis tori Twitter worker comot Trump for Twitter3rd November 2017 WhatsApp go now allow people to take back message wey don go1st November 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Israel Adesanya cari Kelvin Gastelum eye see pepper I no fit lie down, I no fit do plenty tins.
Amina Yuguda, na journalist and presenter wey dey work for Gotel Communications Limited wey dey Yola, Adamawa state.
Secret don come out why some pipo no dey gree fat no mata wetin dem chop
E explain give say most of di pipo wey dem attack na young boys wey dey try protect di village from di cow thief dem.
For 2016, im goment put 8% of di budget inside education and for 2017 di amount reduce to 7.4%.
Di chairmo of di organisation Prof. Mahmood Yakubu, tok say na "based on logistics" dem take di decision.
United States place visa restrictions on Ghana February dis year sake of Ghana officials play delay tactics in signing deportation documents for some 7000 nationals US wan deport.
"I go make my next move known..." At about 1pm on Sunday, 14 June, di Instagram page of her church post black foto, wey fit mean say true-true dem don suffer big loss.
"I'm dey excited to bring dis great team to dis great city - di journey no easy at all," na wetin di former Manchester United midfielder talk.
Cameroon also apply for host CAF Champions League.
Another thing we de for inside dis tori Malawi Lazarus Chekwera, Nigeria Muhammadu Buhari, Ghana Nana Akufo-Addo and African kontris wia opposition defeat ruling party for presidential election28th June 2020 Malawi election: Court cancel 2019 presidential election3rd February 2020 Lagos strong man Bola Ahmed Tinubu accept Buhari decision on APC crisis - See wetin Tinubu tok about Oshiomhole exit, 'im 2023 presidential ambition'27th June 2020 Kenya: Election bodi don postpone remaining election27th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Edosio say she don begin work on her second feem, 'Emi' wey translate from Yoruba language to 'Spirit' for English.
Since den, Hushpuppi and Woodberry don appear for court for Chicago court on 3 July.
Me and Bola Tinubu no get kwanta - Govnor Ambode Who be Jide Sanwoolu wey wan pursue Ambode for 2019?
Skip Twitter post, 4 Photos: Fayose having fun with market women, buys kolanuts - Ekiti State Governor, Chief Ayodele Fayose was at King’s Market in Ado Ekiti on Wednesday during his visits to the market he bought some kolanuts.
Allen Onyeama: Social media don choose dia man of di year
All of dis report dem come out from research wey dem do tey tey, wey compare di health of coffee drinkers to di ones wey no dey drink.
"Na results business wey we dey and if you look how we take finish last season and how we dey for dis one now, e dey disappointing.
Nobunaga take im own life through di performance of seppuku, wey be suicide ritual.
Ghana: No money, no hospital evidence for rape victim
Man pikin go reach house afta dat, change diapers, play with baby and still try do small office work wey I carry come house.
Kelechi Iheanacho no follow as Nigeria release Afcon list Cranes of Uganda na anoda kontri for di 2019 AFCON wey use bird as dia nickname.
The Bible in Ephesians 5:23 says: “For the husband is the head of the wife, even as Christ is the head of the church…” The husband is the head of the wife.
The mission of empowering is no where here.
Buhari sah tok say Nigeria dey front for cyber policing for West Africa, as di kontri dey work wit regional and international pipo.
Wia dis foto come from, Walkout organisers Wetin we call dis foto, Staff wey wan join di protest go put dis leaflet on top dia desk For di protest wey dey happun on Thursday, staff go write for dia desk say "I no dey my desk because I dey waka comot wit oda Googlers and contractors to protest sexual harassment, misconduct, lack of transparency, and workplace culture wey no dey work for evri one."
But the speech don turn out to be di shortest wey any Nigerian President don ever give.
Wetin we call dis foto, Na for dis Mvogada Church weh Nigerian community pray for de die pipo.
Wia dis foto come from, STR Wetin we call dis foto, Di police officers bin dey carry out "routine patrol" for Cameroon But, de big problem na say de tax pipo wan credit union for pay tax laik say all tin be normal for de two regions, e add.
Im escape dat time cause many reactions from Nigerians as police come under hammer say how dem take allow di suspect escape.
Wetin we call dis foto, BBC Yoruba and Igbo go give ogbonge tori wey go make people learn di language and culture of Yoruba and Igbo people Dem be digital services wey mean say na online dem go tanda, and dem go dey bring exciting short-short audio, video, graphics and even illustrations.
Di young boy wey use wood and syringe build excavator Meet Fathia wey design robot wey fit fold cloth afta wash Chi bin start make e toy moto dem wit bamboo, afta e turn to cartoons and plywood, e di komot engine for radio use battery for make dem move.
Biko someone should explain why a national ID card should expire.
Wia dis foto come from, Colbert Nkwain Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 Bamenda wakeup small-small afta Tuesday shooting5th September 2018 Anglophone crisis: Gunmen don free principal and two students deh bin kidnap on Monday4th September 2018 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
People chook mouth well-well for social media on top di mata, plus including dis Nigerian-British comedian.
Another thing we de for inside dis tori SONA2020: Why 2020 be ‘Year of Roads’ and important issues to Ghanaians wey Prez Akufo-Addo miss21st February 2020 Togo Election: Gnassingbé family go increase dia 53 years rule25th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say dem suppose sue former player Neymar over im 222m euro (£200m) world record move to Paris St-Germain.
Before dat time, Ifeanyi Dike bin don follow di family dey look for Chikamso as she bin miss so wen dem catch am with di deadbodi, pipo surprise as Chikamso mama na Ifeanyi Dike sister and all of dem dey live togeda.
Afta three days of mourning, plenti Ghanaians waka pass im coffin as dem lye im state for di capital, Accra.
10 August 2018 Wia dis foto come from, Instagram: @davidoofficial Wetin we call dis foto, Davido na award-winning Nigerian singer wey popular well-well Afro-pop singer David Adeleke aka Davido on Fridayrelease new single wey im call "Nwa Baby".
"Anytime I dey discuss dis with dem (young pipo) dem dey always give me example of Emmanuel Macron of France but di tin be say go check Macron CV before e contest, no be small things, e don hold positions like Senator and minister first."
But im say tins don dey change small, as pipo now don dey appreciate local rice because beta dey inside.
In fact many dey expect am.
Four year old pikin don enta court yawa afta im kiss three old pikin for Egypt 10 May 2018 Wia dis foto come from, AFP Court for Egypt don declare one four-year-old boy innocent unto di crime of 'kissing' of one three-year-old girl.
'How I take survive depression afta my pikin die' 'When ah answer present, de say adjourned'- Kwalla Woman wey sell fake pregnancy medicine go spend five years for prison Di hashtag to use for anybodi wey wan contribute to di mata na #WhatWomenWant, and because e sound like say na question wey need ansa from man and woman, different play-play reply don full for social media.
Skip Twitter post, 5 PUBLICATION OF FALSE AND DEFAMATORY STATEMENT AGAINST PRINCE UCHE SECONDUS, THE NATIONAL CHAIRMAN OF THE PEOPLES DEMOCRATIC PARTY: DEMAND FOR RETRACTION, APOLOGY AND PAYMENT OF DAMAGES.
Peter Travers bin write for Rolling Stone say "Cruise suppose act as di Mummy - dat way dem go cover im face with bandage so im fans no go see as e dey sweat anyhow."
Ghanaian musicians DopeNation dey use Pidgin push dema music across West Africa
im also get di record for di highest assists, wey set up 162 goals.
Watch for yourself how di experts dey do am.
Everybodi must do HIV test for Zambia 18 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na blood sample from patient dem dey use do HIV test Zambia health minister, Chitalu Chilufya, don threaten to close down private health centres wey no dey do compulsory HIV tests for all their patients.
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy na Apple Music Up Next Artist10th July 2019 Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 Jerusalema remix by Burna Boy and Master KG dey burst fans brain19th June 2020 Beyonce in Lion King: Wetin pipo dey tok about di star performance10th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
National Day - May 20 Cameroon National Day or Unity Day na di day wey kontri pipo vote to say dem one become one kontri instead of French Cameroon and British South Cameroon.
Another thing we de for inside dis tori Why women dey live long pass men5th February 2019 Woman kill hersef and two pikin afta husband lie say im don die17th October 2018 World Mental Health Day: UK don appoint Minister of Suicide prevention10th October 2018 De one we dem don look 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0050 minutes wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
All di candidates wey show face for di debate say dem want Rivers pipo to comot on Election Day vote as di power dey dia hand to change and make Rivers state beta.
Vera Songwe - African Continental Free Trade Area: How woman dem fit gain plenti from free business for Africa - Vera Songwe Leocadia Bongben , Cameroon 30 May 2019 Africa free trade agreement don legally start since midnight breaking Thursday and African Union check say na de big free trade area since weh deh start World Trade Organisation.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Christian MPs fight LGBTQ legalisation27th April 2018 Ghana go distribute blood den drugs plus drones - Vice President24th April 2018 Ghana Police launch manhunt for suspects wey flog girl plus horsewhip18th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
André Ayew be de new Black Stars captain Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 André Ayew be de new Black Stars captain24th May 2019 Asamoah Gyan retire from Black Stars sake of 'captaincy issue'20th May 2019 Asamoah Gyan: Black Stars captain don return from retirement after Ghana President intervene22nd May 2019 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,004 hours wey don pass 2:27 Video, Coronavirus lockdown: Di untold story of dis Abule Ado explosion victims inside Lagos, Nigeria, 2,276th April 2020.
Doctor Chinemerem Magnus Ogaraku wey sabi di late Idowu Ahmed, tell say na very young doctor wey finish school for 2016, and bin don almost finish im housemanship for di Federal Medical Centre (FMC), Lokoja, before im die.
Wia dis foto come from, Ogun State Governor office Wetin we call dis foto, Ogun state outgoing Governor, Ibikunle Amosun na im introduce di festival, for 2016.
"We never find one case wey dem succeed.
Im join di group for May, after im don release di song "Pass The Aux".
Life bi normal for Bamenda afta army Thursday shooting - Resident Bamenda pipo for Cameroon still dey inside shock as deh put man e head road "Wen authorities search de woman e house, deh discover helmet and de victim e eyes dem", army write for dia page.
Dem no support media player for your device May 29 inauguration: How Nigerians go score Buhari goment for security?
E never tey wey Leicester City sack Craig Shakespeare but e no affect dem as dia caretaker manager Michael Appleton guide dem to beat Swansea 2-1.
Jussie will NOT be returning to Empire.
De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:03 Video, Hakeem Effects: Meet di man wey dey do Nollywood feem trick, Duration 2,0312th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020.
May 27 Children's Day: See how Lagos pikins for Ijora-Badia slum dey use art celebrate Dem no support media player for your device May 27 Children's Day: See how Lagos pikins for Ijora-Badia slum dey use art celebrate 27 May 2019 Producers: Sarah Tiamiyu, Andrew Gift Today na children day for Nigeria and children dey ginger to go celebrate wit dia mates.
Skip Twitter post, 3 All old yellow cards will be invalid from April 1st 2019.
Emery say: "Every player usually need time to adapt.
Lagos Building Collapse: Poor materials fit don cause Ikoyi building to collapse Dem no support media player for your device Lagos Building Collapse: Poor materials fit don cause Ikoyi building to collapse 1 November 2019 Lagos State Emergency Management Agency say na poor building materials and workmanship fit don make one house to fall yakata for Ikoyi area for di state.
Actress Dorcas Shola Fapson claim say she bin follow Seyitan tok and say true true, dem arrest and seize her properti.
Dem accuse am say im announcement dey illegal.
For last year election campaign, Republicans use di attack well well against Democratic candidate Hillary Clinton.
Mali military coup leaders don declare plan to set up transitional goment Wetin be Mutiny and wetin we know so far about Mali Mutiny Mali military junta don close di kontri borders and impose curfew 1.
Another thing we de for inside dis tori 1:14 Video, "Okada man dey call me 'orobo', Duration 1,143rd January 2018 See wetin dis women dey use dia motorcycle do23rd April 2018 Di plenty palava wey single mama dey face for society4th January 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
Na so di Afrobeats star take vex enter social media say im dey give im debtors till end of today before im go publish dia names.
Another thing we de for inside dis tori NAPTIP: No go abroad, opportunities dey naija16th April 2019 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Since deh disappear for Nigeria for de height of Anglophone crisis for Northwest and Southwest regions, dis na di first time deh dey appear for public.
But di stations dey for only pay TV platforms.
Buhari ADC father-in-law don regain im freedom Police say dem neva arrest suspects wey kidnap leader of Buhari village "Na yesterday be di first sleep wey I get for 62 days because since wey dem gbab my broda sleep no dey gree come.
Athletes from Netherlands Antilles Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Four athletes from Netherlands Antilles no gree to join Netherlands or Aruba to play for 2012 London Olympics Three athletes bin wan enter di London 2012 Olympics for dia country- Netherlands Antilles but no fit after dem fold up dia National Olympic Committee.
Governor for Adamawa, Kildadi Taguiéké Boukar explain for BBC Pidgin say for Yola side, deh di eva get some conflicts.
Dis revelation make ,ore people vex leading to en own resignation as Deputy Minister on July 3, 2020.
Posted at 15:10 27 February 201915:10 27 February 2019 Atiku Press Conference as e dey happun View more on facebookView more on facebook Video content Video caption: Atiku Press Conference as e dey happunAtiku Press Conference as e dey happun Dis na fotos from Umar Musa Yar'Adua Conference centre wia PDP Presidential Candidate Atiku Abubakar dey address tori pipo for world press conference.
From next year, Saudi Arabia go begin allow women enter stadium to watch sports.
Osai Ojigho, wey be Amnesty International Nigeria Country Director say Nigeria dey do stubborn-head with dis forced evictions, because dia way no dey follow international law.
Casillas praise Porto medical team quick action wey "no allow di heart attack cause serious damage".