text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori How Boko Haram take kill 30 Nigeria Soldiers1st September 2018 Sex for marks: Na female students dey harass us pass - University lecturer1st September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
D'banj 'rape accuse' – How di story take start, everitin wey happun aftaDaddy Freeze share im experience wit Hushpuppi Apart from Coronavirus, see 10 oda times wen 'wahala' affect hajj pilgrimage Fact-Check - Nigerian researchers announce say dem develop Covid-19 vaccine? |
Tips parents fit use ginger dia pikin during coronavirus lockdown Pfizer special injection to prevent COVID-19 fit ready by September See cartoon to teach Nigerian pikins how to survive coronavirus Lagos markets go reopen, burials go fit hold - See di new rules pipo must obey from 4 May Last month, one popular prophet for eastern Nigeria, Chukwuemeka Odumeje wey be founder Holy Ghost Intervention Ministry, say im go show coronavirus why dem dey call am "di end of sickness". |
Wetin we call dis foto, Abhishek Bachchan and e papa dey Nanavati Hospital for Mumbai and e say both of dem get mild symptoms Oga Bachchan advise pipo wey don bin dey close to am for di past 10 days to go do test. |
NBA players go wear uniforms as tribute to Bryant for February All-Star weekend, Team James go wear number two, Gianna basketball jersey number, and Team Giannis (Antetokounmpo) go wear Kobe number 24. |
EFCC say all dis actions go against Sections 18(3) and 15(2)(d) of di Money Laundering Prohibition Act 2011 as amended and e dey punishable under section 15 (3) of the same Act. |
Di two teams don score 22 goals. |
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, 'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid', Duration 1,3426th May 2018 Video, 'Nobody even wan understand me' - Jennifer9th April 2018 Pikin wey escape death25th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
When she be pickin, she get interest for football but na 100m, 200m and long jump her talent shine pass. |
Best Comedy Album For albums containing at least 51% playing time of new recordings. |
But every time dem wan change di government people, na so rumours go come say President Jokowi dey under pressure to remove her from office. |
We get away wit am, sometimes we don lose wen we for win, so over one season e dey become equal. |
Death fit later happun wen breathing muscles dey affected. |
Afta one month, for di second time in May 2020, di Petroleum Products Pricing Regulatory Agency (PPPRA) don announce new pump price band to between N121.50 to N123.50 per litre for petrol. |
Cockroach is a delicacy in China, termites, worms n dogs that eats human pupu are all eaten In Ng— Chinemerem (@AngelaOputa) January 13, 2016 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Tanzania: Cockroach business don 'open my life'12th September 2017 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBNaija Nengi tell Ozo to 'free her' for di Big brother lockdown house |
Wia dis foto come from, Matthias Hangst English teams fit win am again? |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Early dis year two military officers die for de Accra-Tema motorway top after de floods carry dema vehicle whilst dem dey drive for de motorway top. |
Another thing we de for inside dis tori Why Maradona sweet body dey pepper fans27th June 2018 Paternity Leave: Why men need am for Nigeria10th January 2019 Maradona fit no collect $13,000 from FIFA afta im Nigeria match behaviour28th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
But Cho Ayaba Ambazonia defence forces group di shing say deh no wan any lockdown. |
250 of dis chemicals dem dey harmful and 50 of dem dey cause cancer . |
Wia dis foto come from, Courtesy of Mercy Juma Wetin we call dis foto, Mourners usually throw sand into di grave Forty days afta dem bury somebody, dem suppose hold memorial service - di final celebration of dia life. |
Khachaturyan sisters wey kill papa wey abuse dem touch Russian pipo heart |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon opposition leader Maurice Kamto go stand trial for military court29th August 2019 Opposition say Cameroon Police arrest about 100 party mimbas wey march2nd June 2019 Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections18th October 2018 Cameroon, stop for try civilians for military court Amnesty tok as court adjourn Maurice Kamto's case21st February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem tell BBC Pidgin say e be like say govment no dey sincere wit dem. |
How di Head of house and deputy escape eviction? |
As plenty people dey suffer, the whole world dey call for peace inside Sudan. |
E no too young, no too old Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Young people dey among di thousands of people wey dey di ceremony to swear in Mr Mnangagwa Former president Mugabe carry twenty years take senior Mr Mnangagwa wey dey replace am. |
Because of dis one, more dan 6,000 pipo for Ghana get medicine to stop dia pain, and operation to help dem. |
Nigeria Super Eagles go jam Seychelles on Saturday for African Nations Cup qualifier. |
E dey compulsory say pipo wear face mask, wash hand, use sanitizers, maintain social distancing, do temperature check, encourage cashless transactions, disinfect di premises and buildings. |
Na di blood of Jesus wey carry me go dia bring me back safely." |
Di jolliment to celebrate Governor Akeredolu third year for office bin start on February 21 to end on March 1, according to one programme of events wey dem share on social media. |
According to di tok-tok pesin for di police for di state Nnamdi Omoni, di policewoman bin dey serve for Eneka Division wia she dey control traffic for Eneka roundabout. |
Lisa Li: landlord vex expose online slay queen wey dirty for real life 26 September 2019 Wia dis foto come from, The Paper Wetin we call dis foto, Weibo users dey very surprise with di way Lisa Li apartment dey Breeze don blow and fowl yansh open afta di landlord of one social media influencer for China expose her dirty living conditions, wey be opposite of di fine-fine foto wey she dey post online. |
Hushpuppi arrested: See five Nigerian celebs, footballers and politicians wey hangout wit Ramoni Igbalode before im extradition |
Deputy Commissioner of Police die for Shiite clash Nine police injure afta Shiite protest turn violent But for statement wey Police release for evening of same day, dem confam say Deputy Commissioner of Police Usman Umar die inside di 'violent protest' wey di 'heavily armed' followers of El-Zakzaky do. |
End of Facebook post, 1 Wetin you suppose know about di 2018 Africa Women Cup of Nations How Cameroon first qualify for AWCON 2018 semi-finals from group stage Nigeria flog Zambia to win dia first match for AWCON Three tins to expect wen South Africa jam Nigeria for AWCON Wia dis foto come from, CAF For di Finals, Nigeria go play di South Africa wey beat Mali 2 - 0 on Tuesday night for Cape Coast Sports Stadium, Ghana. |
Third Mainland Bridge closure Lagos: FG dey close TMB by midnight Friday, find di latest alternate routes here Annette Arotiba & Gift Andrew 22 July 2020 New Informate 24 July 2020 Wetin we call dis foto, Di Federal Controller of Works in Lagos say road rehabilitation wey dem dey carry out no go stop di maintenance wey federal goment wan do on top third mainland bridge, therefore no need to extend di closure date. |
Den dem go do presidential election last. |
De Health Ministry say dem in de event say dem record possible case, de Greater Accra Regional den Tema General hospitals go manage am. |
[A Thread] pic.twitter.com/HIMxQcgHxb— Funmi Oyatogun (@funmioyatogun) May 14, 2018 End of Twitter post, 1 "Di focus na make we fit make trave for Africa easy for Africans", na wetin she tok about her start up wey she call TVP Adventures. |
Lagos 'okada' ban go affect 15 LGAs Na rain dey delay work to fix Lagos traffic - Sanwo-Olu Di goment ban 'Okada,' 'Keke' pipo to operate for express road and on top bridge dem for di state sake say from 2016 to 2019, over 10,000 accidents na im General Hospitals alone don record. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.