text
stringlengths
21
14k
New NCDC Bill for Nigeria, dis na three important facts you need to know Wetin travel go look like as virus vaccine no dey Oga Gbajabiamila further explain say di current framework wey we dey use to tackle di prevention and management of infectious diseases don dey old and e no longer dey fit for di purpose.
"Na so pipo for area begin shout come try to stop dem but one of dem hold knife."
29 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fifa no dey take dia Fair Play mata joke as dem expect all players, even youth, to obey For di first time for di history of World Cup, Fifa use dia Fair Play rule to take decide team wey go enta round of 16 - and na Senegal, Africa last hope for di competition, di rule do strong tin as e comot dem to favour Japan.
Attacks on top UN peacekeepers and gofment soldiers dey very common for Mali, wey be former French colony.
Di two marry for 2016 after di state pass law wey allow people of di same sex to marry each oda.
Since anti-racism protest don dey go on, companies like Amazon, Nike and Twitter don announce say dem go take as one of dia paid holidays from now.
But unlike wetin many pipo dey tink say di Fulani herdsmen gbadun di plan, e get some feel sa na very-very bad idea.
Another thing we de for inside dis tori Cuba plane crash kill pass 10019th May 2018 Iran plane wey fly enta house don kill 15 pipo14th January 2019 Algeria military plane crash: 257 pipo don die near Algiers11th April 2018 Syria don shoot down Isreali fighter jet10th February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
on Social Media) Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Mr Shehu say lai-lai, di ranking no show all di work wey federal government dey do.
Ghana pastor wey dem murder for Cameroon en family want justice
As e be, di election suppose happen tomorrow.
One in 200 infections dey lead to irreversible paralysis.
Skip Twitter post, 1 ¡Welcome to #LevanteUD, @Simon27Moses!
No be today di Canada international don start to dey do special tins.
Wia dis foto come from, Getty Images Na total support dis female Russian fan give her kontri.
"We don locate our President, odas for Abuja” - Southern Cameroon spokesman Cameroon secessionist leader dem dey Yaoundé?
Goalkeepers: Richard Ofori (Maritzburg FC, South Africa) Lawrence Ati Zigi (Sochaux, France) Defenders: Lumor Agbenyenu (Sporting CP, Portugal) Andy Yiadom ( Reading, England) Joseph Attamah (İstanbul Başakşehir F.K., Turkey) Rashid Sumaila ( Al Gharafa, Qatar) Nicholas Opoku (Club African, Tunisia) Kassim Nuhu (Young Boys, Switzerland) Midfielders: Sackey Isaac (Alanyaspor, Turkey) Afriyie Acquah (Torino, Italy) Wakaso Mubarak (Deportivo Alaves, Spain) Thomas Partey (Atletico Madrid, Spain) Thomas Agyepong (NAC Breda, Holland) Nana Ampomah ( Waasland-Beveren, Belgium) Albert Adomah (Aston Villa, England) Gyasi Edwin (CSKA Sofia, Bulgaria) Attackers: Kwasi Okyere (Bayern Munich, Germany) Dwamena Raphael (FC Zurich, Switzerland) Frank Acheampong (Tianjin Teda, China) Yiadom Boakye (Jiangsu Suning, China) Emmanuel Boateng (Levante, Spain) Another thing we de for inside dis tori Emmanuel Boateng end Barca unbeaten run for La Liga plus record hat-trick14th May 2018 Atletico Madrid nack Marseille 3-0 to win Europa League17th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 2:21 Video, International women’s Day:"I know say di men no dey allow me see road at all", Duration 2,218th March 2019 1:01 Video, Hero on Heels: Celebrating women through all di kain hustle dem dey do, Duration 1,018th March 2019.
No 15 case too be de same laik Kisop e own and election court rejectam.
Tori be say since July 2019, no so so deadi bodi of young girls pipo dey discover for difference hotel rooms across Port Harcourt.
Hugh Hefner: 'We go miss my Papa'
Cameroon host di seventh Cameroon-Nigeria trans-border security meeting for Yaoundé on Thursday.
E add say pipo must follow strict compliance to di guideline for transportation.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram don kidnap over 1,000 pikins since 2013 - UNICEF13th April 2018 Video, We no want make IPOB turn Boko Haram - Lai Mohammed28th September 2017 Video, Teacher wey dey teach Boko Haram pickins26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Information Minister, Kojo Oppong Nkrumah talk media sey check like de plan no sheda be popular among even MPs.
Так, в 2013 я вперше прямо в своєму ефірі побачила кадри затримання свого чоловіка на протесті під Київрадою, а кілька років тому мою ногу під час випуску несподівано почала облизувати собака, що забігла зі студії @snidanok Цього разу моя колега @nata_goncharova мені написала, мовляв, "ти так зреагувала, ніби ти щодня губиш зуби".
Tori be say madam Ighodalo, di former Nigerian beauty queen wey be wife to Pastor Ituah-Ighodalo of Trinity House church for Lagos, Nigeria, die on Sunday for her hotel room for Port-Harcourt, Rivers State southern Nigeria.
"All man fit get de virus and all man get role for play especially journalists for reduce spread.
'Im put im hand inside my bra, come press my breast' You fit give your pickin another woman breast milk?
Nigerian Air Force don begin dia 2020 recruitment - Follow dis steps to apply Police recruitment login dey hard for you to apply?
Maitama: Why Shi'ite youths enta one trouser wit Police for Abuja
Feast for Cock: Meet di Toupouri pipo of Africa wey don already celebrate New Year Dem no support media player for your device Feast for Cock: Meet di Toupouri pipo of Africa wey don already celebrate New Year 15 December 2018 Toupouri pipo for Far North Cameroon don celebrate Feast for Cock weh dendi call'am Féo Kagué and plenti pipo di wanda why deh di celebrate dis festival evri year.
Skip Twitter post, 5 N'OUBLIONS PAS LE RDV DE TOUT A L'HEURE, Meeting à Yaoundé ce Dimanche 30 septembre dès 13h à l'esplanade du stade omnisport Amadou Ahidjo.
Dem identify di suspect as Stig Engstrom, aka "Skandia Man", wey kill imself for 2000.
Borussia Dortmund don sell Pierre-Emerick Aubameyang to Arsenal for £56m.31st January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
I no fit discuss anytin and tomorrow di pipo go say I don betray dem."
She recently hold one session wey she call ‘Conversations with Nse’ where she share her tori give her fans.
Di police kneel down for Floyd neck and no gree stand up even as di man dey cry say e no fit breath.
Although, informate no dey for Nigeria onto di number of women for di kontri wey get am, tori be say na about 1,000 women na im di condition dey affect for UK.
Nathaniel say all dis be unprofessional, as Opare dey with FCA since about 30 months.
All schools must try to do intensive revision exercise for those wey di prepare for exams and di schools dem gatz follow and adapt to di covid 19 guideline All schools must follow di six recommended steps wey di ministry of Education put in place.
George Weah don enter office as Liberia president Wilson tok say im no gree wit all di opposition to dis award dem wan give Wenger.
Sepp Blatter: Ban or no ban, l dey go Russia World Cup
LAGOS Vision Computer Academy, 1 Ganiyu Adeboyejo Close, Eputu London, Eputu Bus Stop, Ibeju, Lekki, Lagos State LAGOS WISDOM HOUSE 28 YAHAYA ABATAN ROAD,OGBA,LAGOS LAGOS West African Examination Council, International office, Plot 6, Lateef Jakande Road, Agidingbi, Lagos State LAGOS West Hills High School, 1 Pleasant Street, Ojokoro Village, Ikorodu, Lagos State.
Another thing we de for inside dis tori Asuu leader say 'N208bn no be wetin dem demand' from Buhari16th June 2019 ASUU strike: Di pishures wey dey make Nigerian University lecturers strike13th November 2018 ASUU say make Nigerians no blame dem if anoda strike happun24th May 2019 ASUU Strike: University lecturers no dey go anoda three months strike - Union Presido4th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di rulers don increase di National Day celebration, even though clerics bin don already say dat kain thing no dey good for religion.
Coronavirus don claim more than 156,000 lives and infect nearly 2.3 million pesins for di world.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Na since 1989 oga Omar al-Bashir use coup collect power from one civilian goment inside di kontri.
Climate change: Why I dey count on young pipo to hold leaders accountable
Di housemates dey really look forward to dis week party as e go di last time all 20 of dem go party togeda inside Biggie house.
To jolificate on top di birthday, dem do small get-togeda for dia Lagos bureau wit small chops, cake and drinks.
Police for Dubai first arrest Ramoni Igbalode AKA Hushpuppi, Olalekan Jacob Ponle aka Woodberry and some odas and con give dem to America FBI were dey go face di gbege wey dem do.
Di dress and jewellery belong to Emperor Tewodros II's widow, Queen Woyzaro Terunesh.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Oga Fran tok dis one inside statement wey e send give BBC on Wednesday, June 19 as e dey reply di latest UK travel advice about Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Transfer News: Iwobi, Smalling and oda transfers wey fit happun before di window close on Thursday7th August 2019 Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face9th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tekno Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 First na Wizkid, now na Tekno.
Wia dis foto come from, Reuters/KCNA Wetin we call dis foto, North Korea talk for early September say dem don test "missile-ready" hydrogen bomb Another thing we de for inside dis tori North Korea: Nine West African countries fit suffer if...6th September 2017 Nuclear test: North Korea dey provoke - Trump3rd September 2017 Japan: 'North Korea no get bright future'6th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori 5 Ways You Fit Get President Trump to Sack you15th August 2017 Image gallery, 9 reasons why Trump win me - Hillary Clinton14th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
PYA bin create first SDG innovation hub for Africa, bring young pipo together for WhatsApp groups dem for network, share for website.
https://t.co/1imZ3Y63aI#BBLiveBlog pic.twitter.com/Mb6OyAnWuh— Big Brother Naija (@BBNaija) July 26, 2020 End of Twitter post, 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund Nigerian Air Force don begin dia 2020 recruitment - Follow dis steps to apply See water transport routes, terminals you fit use to avoid Lagos traffic Afta di party, di house mates still dey jolly and on Sunday night dem go know di first set of housmates wey fit chop eviction.
Another of dia friend, Martín Ludovico Marro, dey hospital for treatment.
#HamadForever A post shared by H.E Mrs Aisha Muhammadu Buhari (@aishambuhari) on Sep 4, 2020 at 11:51am PDT End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram #hamadforever A post shared by Hamadforever (@_hamadforever) on Sep 4, 2020 at 10:34am PDT End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram Its the Dinner for #Hamadforever... # Thepresidentialwedding...
'Abortion be like wia pesin hire hitman to kill'
Im don deny say im do anythin wrong.
Di govnor wey be microbiologist give advice say "you fit use any kind material take make mask, to make sure e dey work, blow air from inside, you no suppose feel am for di back of di mask."
Di accuse make Ogboru go exile for UK from 1990 to 2000.
Im father Sani just dey cry and yan say e no go fit tok anything as e dey very emotional at di moment.
Another thing we de for inside dis tori Pharrell Williams don move enter technology market26th October 2017 UAE: First minister of artificial intelligence don land19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Tennis star Serena Williams even follow for di women wey want make woman dey collect di same money wey dem dey pay men for work.
TikTok: Five tins you need to know before you open dat social network account
Secondus lawyer, Emeka Etiaba, deny say im collect any money from di former NSA.
I no go eva eat hotpot outside again," na wetin one pesin tok On 11 September, di company share price drop to di lowest level since October last year.
During one interview with BBC for 2013, Petrov talk how e take receive di computer message wey for cause di war for early morning of 26 September 1983.
Quality for game depend for de kana fields dem, and goment di try for build new fields dem, de coac add.
E also show di importance of agriculture both for rural and urban areas for Oromia.
Lagos State govnor Babajide Sanwo-Olu don tok say im go like meet di boy after im use di boy as example during im salah message to lagosians.
Im don collect suspension and follow resign after di mata comot for outside.
Dem begin di protest from dia secretariat and dia first point of call na di National Assembly, wey dem carry dia cry go.
Di group don dey campaign for di secession of some parts of Ghana make dem dey independent and be 'Western Togoland State'.
Another thing we de for inside dis tori FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Funke Olakunri: Police tok wetin dem sabi about Afenifere leader daughter murder13th July 2019 Police confam kidnap of Sampson Siasia mama, launch investigation15th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Oga Ngige tok say "Faleke dem say you don reach 60, sure you near my age, but I use at least seven years senior you.
Another thing we de for inside dis tori Brazil police arrest parrot wey dey give drug dealers signal26th April 2019 Dem see black bird inside Singapore Airlines plane wey nobody know wia e come from14th January 2019 Nigeria: 5 Times wey bird and cow don affect flight20th February 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Skip Twitter post, 1 Have you received an immigration offer that seems too good to be true?
Nigeria: 'End SARS or we go protest' Wetin we call dis foto, Over 200,000 people don use di #ENDSARS sign for social media Segun Awosanya, wey be one of di people wey dey arrange di protest, tell BBC Pidgin say, '', lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without due process, wahala dey.''
Some pipo believe say di whole tin na wayo, say e no dey possible for human being to fit bring rain down and even make am to stop.
pic.twitter.com/PR6SJ5OkfD— BudgIT Nigeria (@BudgITng) August 22, 2017 End of Twitter post, 1 Stanley Achonu, Lead of BudgIT tell say wetin the President spokesperson dey talk no make sense, "because the State House na important building wey dem dey take care of everyday, sotay dem even renovate am two years ago."
Plus to join head and hand to reason solution to dia challenge dem.
Na to dey involve for politics - na there we suppose start," na wetin Mr Feranmi talk.
Sex for Grades: Rivers University give students hotlines to report sexual harassment University of Ghana don ban 'sex for grades' lecturers "Nigeria need stricter laws to protect girls and women from abuse.
Di University assure members of di public say any oda lecturer wey im name dey mentioned inside di full version of di video wey BBC go release later today, go also chop suspension to ensure a proper investigation happun.
Wen we reach Bamenda driver tell me say dat moni weh ah pay finish for control".
Video by Kunle Falayi and Sam Agbaje Another thing we de for inside dis tori World Youth Skill Development: 'No shortcut to success'15th July 2019 Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dia duet bin dey top music charts even as Lady Gaga tok sorry remove am Afta Lady Gaga, oda artists like Chance the Rapper don comot tok say dem sorry say dem work with Kelly.
Prof. Odewale say di ban di take effect from now on and all those wey dey import codeine pharmaceutical ingredient to produce cough medicine must get clearance.
Another thing we de for inside dis tori Why UN dey beg for $1bn for Northern Nigeria?8th February 2018 UN Cameroon say e be important for protect civilians14th February 2018 Sudanese Refugees don pass one million for Uganda17th August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Google Kontri Director for Nigeria, Juliet Ehimuan-Chiazor, say di plan na to make sure say more Nigerians participate for digital economy.
Di 21-year old bin dey play for FC Zurich and na "undisclosed" amount di two teams dey do for dis transfer matter.
Na three members dem di warm up for main opposition party Social Democratic Front-SDF while Ruling Cameroon People's Democratic Party-CPDM member dem for Lekie division don contribute 30,000million for make sure say President Biya remain dia life candidate.
Why we suppose dey support kontris wey no dey give us support including for di United Nations?''
oronavirus: Ethiopian man wey ‘pass 100 years' recover from Covid-19 27 June 2020 Wia dis foto come from, Hana Atsbeha One of di doctors wey treat one Ethiopian man wey don pass di age of 100 of coronavirus say e bin dey "incredible".