text stringlengths 21 14k |
|---|
Jumia neva make one single profit since dem start di company, according to BBC Business Africa editor, Larry Madowo. |
US Visa restrictions" for Nigeria Election: Travel visa ban for Nigerian politicians sake of Edo, Ondo, Kogi, Bayelsa elections |
Opening doors for women stems from the belief that women are weak and need extra care What she has said is that we open doors for everyone, and not just women Simple— #FreeLiahSharibu (@timiakegbejo) June 8, 2018 End of Twitter post, 2 Dis pesin tink say na particular women need to listen to wetin Chimamanda dey tok. |
'Order to ban or name us terrorist be like comedy show' HRW para for Nigeria to reverse ban on Shiites Bayero Dari wey be El-Zakzaky lawyer tell BBC afta di court ruling say say di Leader of di banned Islamic Movement of Nigeria group go fit now travel to India for treatment. |
However di big kwesion wey dey many of di over 20 million pipo wey dey live in Lagos, Nigeria commercial capital na weda di goment don dey ready for dis closure? |
Ghana import 30 million condoms '34% of Nigerians na im dey use condoms' Di three pipo court petition dey claim say di condoms no dey tested for quality before dem release am to public. |
In fact, it’s stealing thunder even from other performers tonight. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di tok-tok start wen Kim Jong-un miss di birthday celebration of im grandfather Wen di rumour start? |
Still on di mata, di food control agency say make Nigerians shine eye wella wen dem see suspect dis kain tin dey and report di mata for di nearest NAFDAC office. |
Now di Nollywood star and her husband wey real name na Rasheed Bello don chop fine and order to self isolate for 14 days, meaning goment go keep dem for separate place for dis period of time as dem fail di law. |
Dapchi School Girls: 'Yobe Governor just tell us say dem never see any of our daughters' |
Experts still dey try to work out how di outbreak take begin exactly and how big di threat of di virus dey. |
How does this translate to good governance? |
Blessing Okagbare break record when she do 22.04 second for di 200m race for di West Kittley Invitational Track and Field Meet for Abilene Christian University wia she break di 22 year old record of 22.07 seconds wey Mary Onyali set for Switzerland for 1996. |
She explain say she get call from her accomplice, Chichi say anoda two weeks old pikin dey available for sale so she come down with her sister again to come buy am.Five women wey dey deal on buying and selling of small small pikin dey Police hand as dem dey negotiate to buy anoda pikin for Rumuokwuta area of Obio Akpor for Rivers State. |
Di military na still part of Zanu-PF. |
Everybodi wey get account go get email wey go tell dem if e affect dia account. |
De situation make mandems dey wonder what go happen if rain fall for like 2 hours as e happen on June 3, 2015 when flood den fire disaster kill some 150 Ghanaians. |
Wia dis foto come from, LAYZELL FAMILY Wetin we call dis foto, Jemima parents don start charity wey go promote donation for organs Na three people get her heart, small bowel and pancreas, while two people get her kidneys. |
Wia dis foto come from, Albert Sore/JoyNews Wia dis foto come from, Albert Sore/JoyNews Ghana floods kill five pipo for Accra 27 years democracy but Ghana dey flood evri year 'We dey use canoe take enta our house' National Disaster Management Organisation for di kontri don start to dey distribute relief materials to di pipo wey don dey affected by di flood. |
Di researchers dey hope say dem fit use chicken to develop drug for animal health. |
Trump border wall: Pentagon don approve $1bn for US-Mexico border wall 26 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Donald Trump tweeted that he had signed the bill re-opening the government Pentagon; di US Department of Defence don approve one billion dollars wey America go use build di US-Mexico border wall. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Yemi Alade wey attend di London premiere of di feem tell BBC Pidgin say na Beyoncé management - Parkwood Entertainment reach out to her for di album. |
A year later di iPhone 3GS was land - di S stand for speed - di new slogan being: "Di fastest, smartest phone yet." |
Deh believe say if deh lick de palm oil e go put down de effect of de chemical weh deh in-hail for dia bodi. |
CNG tok tok pesin Abdulaziz add say di protest wey hold for Katsina and di ones wey go follow am for oda 19 northern states mean say 'enough is enough' and goment suppose act. |
If dis bridge collapse, pipo wey from Khana, Gokana, Tai, Eleme, Okrika, Ogu Bolo, Andoni , Opobo/Nkoro no go fit travel go home and pipo no go fit travel go Akwa Ibom and Cross River States from Rivers State." |
Any pikin wey dey school today need basic life skills. |
Some other writers dem dey get people wey dey speak Pidgin for dia book too. |
President Akufo-Addo as part of election 2016 campaign promise say he go try deal plus di situation, di cattle ranch be en first approach to resolving di crises. |
Now dem dey blame Google say im give dem wrong translation. |
"The police dey chase people…police dey left and people dey the right hand side. |
Di report say Niger na di least educated kontri for world, 70% of di poorest girls for Niger neva ever attend even primary school. |
Senator Akpabio say as man wey marry and get four daughters, im respect women well well and all through im time as Governor of Akwa Ibom State, im empower and promote women well well and even be di first Governor wey get female deputy Governor for South South region. |
Na so di court rule say none of di victims bin dey for Netherlands, and di oil spill happen outside di country. |
Melanin na wetin dey give people colour for bodi. |
But goment tok-tok pesin say e no clear who di mean be. |
She tell pipo say she bin invent cryptocurrency wey pass Bitcoin and convince pipo to follow her buy in billions. |
See wia to complain Di registration wey start from July 8, 2020 na to allow young Nigerians wey sabi develop apps to showcase dia talent and get chance to win multi-million naira prizes plus training to further learn how to develop di applications. |
Im na di first Nigerian modern artist to win international award. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon'24th January 2018 Ebola virus don reach Cameroon?31st January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
For end war for one side weh soldiers still get guns di shoot pipo na problem", Fru Ndi tok. |
Wia dis foto come from, TIZIANA FABI Wetin we call dis foto, Di Last Judgment foto on top one ancient buiding for Piazza del Popolo inside central Rome Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers41 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
End of YouTube post, 1 Another thing we de for inside dis tori You dey believe New Year prophecy?3rd January 2018 Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Zimbabwe: 'God don change im mind on top Mugabe death'19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori South Africa Police station raid: Five policemen don die21st February 2018 ISIS : UK warn dia pipo say attack fit happen for South Africa23rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Buhari wan investigate why Army kill Police dem mistake as kidnappers8th August 2019 Kaduna: How kidnappers kill four officers of Nigeria Police Investigative Team13th August 2018 Elisha Abbo: Court grant di senator 5 million Naira bail on top accuse of assault8th July 2019 BBNaija: Khafi go comment on UK Police mata wen she comot14th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Some of di victims relatives bin no gree with plan to execute am and even try go court to delay am, because dem no want catch coronavirus if dem attend di execution. |
Another thing we de for inside dis tori Ben Enwonwu 'Tutu' painting don sell for £1,200,000 for London28th February 2018 300 years go pass before African art go sell like Salvator Mundi - Polly Alakija16th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dem dey display di copy of di PRV to help di public check di register and if any mistake dey, pesin fit raise am up. |
- Lawyer Tok tok pesin for Rivers State Police Command, Nnamdi Omoni, tell say dem don agree to work togeda make to peace and make dis kain tin no happen again. |
Bayelsa na one of di oil rich states for di Niger Delta region and na 1st October 1996 late military Head of State General Sani Abacha create di state military decree. |
"Wen Rema see di tori, all of us begin laff" See di important tins you need to know about Pete Edochie But di tori no dey true according to movie producer Lala Akindoju wey say "Uncle Olu Jacobs dey alive and well" afta she tok to am for phone. |
"Obasanjo try everitin to change di constitution to allow am go for third term, but God no approve am because im no be beta pesin. |
One pure water company for dia don relocate. |
Moses Simon sign five year deal wit Levante Amunike of Nigeria 'Dream Team' na new head coach for Tanzania But why Nigeria pipo no dey aware say Under-20 Women World Cup dey go on? |
and say di attorney general do pass im power to make di request. |
Skip Twitter post, 1 Samuel melaye,moses melaye,pastor Obalemo, my Driver Folorunsho,one of my lawyers and 7 others arrested since Monday by the police still in detention by the police— Senator Dino Melaye (@dino_melaye) April 25, 2018 End of Twitter post, 1 Dis tweet talk say im dey Intensive Care Unit, for di Trauma section and e be like say na pesin help am post dis one. |
Dino, Kwakwanso, odas, how many times dem decamp from one party to anoda Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP Why Oshiomhole want Buhari to sack Ngige Wia dis foto come from, Nigeria House of Representatives Wetin we call dis foto, Speaker of di House, Yakubu Dogara, na im read di letter for di green chamber of di NASS. |
oronavirus tips: See how lockdown end for Wuhan wia Covid-19 disease outbreak start 8 April 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Learn how Wuhan dealt with the lockdown Authorities for China don allow pipo for Wuhan - di place wia Covid-19 disease outbreak bin start - to leave di city Dis na di first time dem dey relax di lockdown for di Chinese city since January 23, wia di coronavirus pandemic bin start for December. |
South Africa flood: Number of pipo wey die don increase afta Durban rain 24 April 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di rain make land collapse plus destroy property and road Flood plus erosion don don kill at least 60 pipo for Durban and oda parts of Kwazulu-Natal province for South Africa. |
Mr Ma dey claim say one of di staff been suggest to im wife to do abortion if she dey worry about di baby health, and even give am 20,000 yuan to do am. |
TEF: See as Cashmadam Mahassin Quadri win N1.8million Tony Elumelu money |
For Nasarawa State, northcentral Nigeria, pensioners do protest for early May 2018, wia dem dey ask dem govano Umaru Al-Makura to pay dem 18 months pension and gratuity arrears. |
Dis na afta argument with di goment on top wia dem go burry am. |
Another thing we de for inside dis tori EFCC don rubbish voice recording wey claim say Fayose go die for dia hand18th October 2018 Chukwunonye Madubuike: Police don gbab man wey bin 'sell' codeine cough syrup to BBC as im dey run go Cotonou18th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
As de born some of we under tree, we get na tree name, and na so e bi di helep we for know tree weh na merecin for forest". |
Right of peace dey under threat Humanitarian Babatunde Bamigboye say gofment no do justice for El-Zakzaky case. |
"E no be de practise of Ghana Police Service say dem go carry weapons on den kind duties but dis go change from today… From now going, we go insist say every police on traffic duty go be armed" Mr Dery reveal. |
Skip Twitter post, 2 Two senatorial seats done,we thank the great people of Bauchi and Katsina State,for believing in the APC . |
Na kidnap dem kidnap dis children wey dem rape between 2013 and 2016. |
How new VAT 7.5% tax go affect your pocket Moseph Ekine 22 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Senate don pass Finance bill wey go see value-added tax increase from 5 percent to 7.5 percent. |
Mark Terseer second am for Umaru Bago to become di Speaker of House of Representatives. |
Diamond League: Caster Semenya don win 800m race for Doha two days afta she lose case against IAAF 3 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis victory for di opening Diamond League event of di season na Semenya 30th for 800m. |
Trump in-law don get American citizenship 10 August 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY Wetin we call dis foto, Viktor Knavs na car salesman for Slovenian town of Sevnica, while im wife Amalija dey work for one textile factory. |
But wetin you sabi about Nigeria for World Cup? |
Hanan Buhari: Why Buhari daughter fly presidential jet go take private foto for Bauchi 11 January 2020 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, Hanan Buhari just step out of presidential jet for Bauchi airport for North-Eastern Nigeria on January 10 wia she go do photographer work Nigeria President office say Presindent Muhammadu Buhari wife and children get right to use Presidential jet wen dem want. |
But di restriction wey we don do dey based on security and safety of lives of residents. |
From work enter real life: 10 couples wey meet for TV How Weinstein make 'Cersei Lannister' cry But HBO programming president Casey Bloys bin don tell Hollywood Reporter say dis new series no go follow di current storyline. |
Another thing we de for inside dis tori Africa Cup of Nations: Caf say 'Cameroon don gree to host 2021' edition22nd December 2018 Antonio Conceicao: Na di new coach of Indomitable Lions20th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Di songs na di ones wey she do afta she comot from Destiny's Child, including songs like Baby Boy, 7/11 and Single Ladies (Put a Ring on It). |
Cameroon wan check Cocoa smuggle along Nigeria border |
ECOWAS: 'Gambia must pay $125k no-vex money' Gambia don deport 69 Senegalese Tori be say since Barrow enter office last year, im don try to repair di damage wey Jammeh 23- year rule don cause Gambia, wey see many human right abuse and wahala with foreign governments. |
Di process to join Olympics tough well-well and dem don reject plenty sports before. |
Dangote wan drop money to repair Moshood Abiola National Stadium |
UAE: First minister of artificial intelligence don land |
"But I dey always tell Will: 'You fit do anytin you want as long as you fit look yourself for mirror and be OK.'" Jada later deny all di rumor say both of dem dey cheat on each oda. |
Di squad no pay much attention to dia arrival. |
Skip Twitter post, 4 Did u ask Chimamanda if she had told her kinsmen to stop taking bride price? |
Wit dis new arrangement, di Presido say dem no go renew all before-before agreements and contracts wey any oda company get for di work .Di gofment no give reason why dem change. |
Bayelsa Governorship election 2019: Supreme Court cancel David Lyon election, declare Douye Diri of PDP winner |
Mali: Dutch Minister comot on top death of UN peacekeepers 4 October 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Ms Jeanine Hennis-Plasschaert bin suppose get big position for di new government wey Prime Minister Mark Rutte dey create Defence minister for Netherlands, Jeanine Hennis-Plasschaert don resign from office, because two soldiers die, as bin dey train for Mali, for 2016. |
Political parties including di Taliban-linked Jamiat Ulema-e-Islam parties bin don do rallies before against di holiday. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Di US military identified di drone wey dem bring down on Thursday as di US Navy RQ-4A Global Hawk (file photo) Di incident dey come at di time wen tension don rise between di two kontris. |
On Friday im show say im year still dey bubble, as im add another single wey be ''Like Dat'' to di list of songs im don release for di year. |
Just one night wey you no sleep dey enough for muscle to start to dey reduce and fat to build up according to di sabi pipo. |
For 2016, government people for Libya grant permission to Safia to come back to live for her house, but e be like say she never return. |
Na we dey even beg dem to go back to dia home and dem no dey gree", na so Julie tok. |
Wetin we call dis foto, Edwin's phone lit up with hundreds of new followers in minutes Dem get some online tools like Andrew Hogue IG Audit wey you fit use technology fish dem out. |
Weti e show wan be like president just di hurry for greet other pipo dem during ceremony for New Year wishes yesterday for Etoudi. |
Di professor add say each ruling house dey always accept fate if dem select new emir from another ruling house. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.