text stringlengths 21 14k |
|---|
E-commerce wey be internet business don blow for Nigeria no be small. |
Another thing we de for inside dis tori Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 UK Aid don donate 2.5m dollars for save pikin dia lives for Northwest and Southwest Cameroon13th December 2018 10 things wey you suppose know about malaria25th April 2018 New medicine fit mak... |
Another thing we de for inside dis tori Laurent Simons, 8, get university admission afta im use just 18 months finish secondary school30th June 2018 UK High Commissioner say without girl pikin education, Nigeria no go beta25th June 2018 Algeria don block internet sake of high school exam21st June 2018 Top Tori Ten tins... |
Na Chad Army get more experience pass for di region, as dem dey Niger and Nigeria to fight Boko Haram. |
Big Brother Naija: Season 5 of Nigeria biggest television reality 'Big Brother Naija 2020' go start dis July |
Nigeria: 'Nothing dey to hope on now, everything burn' -Festac victim |
Cameras and sensors wey go fit monitor everything wey dey happen around di area for di wall go dey di final wall plan. |
Twitter say di blue tick wey dem dey use to show which account for di site dey official and to let you know say na di correct one you dey follow, go stop for now. |
CAN General Secretary Dr. Musa Asake don die |
Another thing we de for inside dis tori Medicine wey go kill malaria patapata don land afta 60 years23rd July 2018 Nigerian professor don find 2 new malaria medicine7th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey de... |
Police tok-tok pesin, Sewuese Anene say from di information wey dem gada, afta di tanker fall, Ahumbe village pipo come gada to collect di fuel wey dey leak from di truck despite say police bin cut dem warning make dem no near di area. |
Di defender don win World Cup with Germany and now im go take over as di new Arsenal academy manager for the 2018/19 season. |
Skip Twitter post, 1 When Corona Virus catches you outside after 8pm 3rd Mainland Bridge Vitamin C 4th of May Buhari pic.twitter.com/WS67S9nGy9— Opeyemi Abdulsalam (@_yinke) April 27, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 When I get home 7:59pm on the 4th of May and I can't find my keys. |
Investigation say President Biya don spend FCFA 90 billion on trips since 1982 1 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Presidency say Biya na man weh di look to make kontri di waka fine for inside peace President Biya e travel and stay for abroad na de tori weh e di pass for laik hot cake for C... |
Wetin we call dis foto, Report say mosquito dey disturb for Kano well-well Kano Police command confam to BBC Pidgin say tests confam say na insecticide kill di girls. |
President Akufo-Addo also direct president for Ghana Olympic Committee Ben Nunoo Mensah, National Sports Authority chairman, Kwadwo Baah Agyeman den other officials behind di organisation of di 2018 Commonwealth Games make dem return from di games den help di Criminal Investigations Department (CID) plus investigations... |
Adesua Etomi follow cover Vogue Magazine 14 March 2019 Wia dis foto come from, Adesua Etomi don cover Vogue magazine Wetin we call dis foto, Adesua Etomi wey be di wife of Banky W, na one of di four women for di cover of American Vogue magazine latest issue. |
BBC tori person Andrew Harding dey report say mayor, Patricia De Lille, accuse residents say dem selfish well-well. |
Di new pipo wey go enta go dey close to 1% of Canada population. |
He go form a new goment and im go re-introduce di role of Prime minister for Burundi. |
Im owners say im show sign of heart problems eva since im "best friend" - anoda dog wey im name na Buddy die for 2017. |
Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, BBC Governorship Debate Rivers State: Who be Victor Fingesi of di Action Democratic Party?, Duration 1,0029th January 2019 0:42 Video, BBC Governorship Debate Rivers State: Who be Dumo Lulu Briggs of Accord Party, Duration 0,4228th January 2019 De one we dem don look ... |
Im later apologise to im wife for public as im post for Twitter say "I go like to appologise to my wife Kim sake of say i cari mata wey suppose be provate enta market." |
FIRS and NIPOST: Stamp duty palava make Nigerian goment agencies fight themselves for Twitter |
As I read about jaundice I discover say e dey cause cerebral palsy, brain damage , deafness, blindness and death.” But las las wen her pikin come get chance to enta one of di machine na so NEPA come cari light and di hospital no get generator or any inverter to power di machine. |
For Kiddwaya, im say "to win di 85 million Naira no ever bin be e goal" before e enter di house. |
Wia dis foto come from, AFP For Saturday, plenty people enter street dey jubilate on top wetin di military do. |
Well na di house wey I buy for my children. |
Another thing we de for inside dis tori Oluwatoyin Salau: Toyin complain for Twitter before she miss, Tallahassee in Florida City Police find her dead bodi days afta - See wetin we sabi so far16th June 2020 Video, George Floyd: Black Lives Matter speech dem wey go viral7th June 2020 Trump hydroxychloroquine claim to pr... |
Another thing we de for inside dis tori 1:34 Video, Ruga: Wetin you sabi about di herdsmen settlement system?, Duration 1,3412th July 2019 Video, Ruga settlement: Na suspicion make pipo reject Ruga - Dele Momodu19th July 2019 Anybody wey say Ruga settlement na idea to collect land need purge for hatred - Presidency27th... |
Video Usifo Omozokpea & Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori How to make money if you upload video for facebook30th August 2018 Your pocket reach to buy Apple cheapest iPhone?18th June 2018 Loom Money Nigeria: CBN don cut pipo warning about di 'Ajo' scheme9th May 2019. |
But wen land for di senator house for Maitama area for Abuja, im security pipo tell us say im don travel. |
Anglophone crisis start for 2016 wen popi waka for street for condemn marginalisation for Anglophones dem. |
Federal High Court disqualify APC Deputy Governor Candidate for Bayelsa Bayelsa Governorship Elections: 30 political parties sign peace accord David Lyon don win APC govnorship primaries for Bayelsa Meanwhile Bayelsa State Governor, Henry Seriake Dickson don visit some pipo wey get injury during di PDP campaign attack ... |
But one key thing be say NPP lose some 15 points lead wey dem get over de NDC from de last survey wey happen 2017. |
At di moment, di ministry dey monitor about 19 pipo for Lagos wey bin dey in contact wit di Italian man and also dem dey take serious eye look anoda 39 pesin for Ogun state. |
SA: Why rhino horn dey for sale online Smugglers dey turn Rhino horn to jewellery Some pipo from Chester Zoo for UK, wey dey work with di Nigeria National Park Service, also see for dia camera one other animal - giant pangolin. |
Equatorial Guinea: France don sentence Vice President go 3 years jail |
"Many of di young mothers no wan go school because dia schools no want make dem come or dia family no go let dem continue dia education." |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram A post shared by Kingnastyy (@bree_biya) on May 28, 2020 at 5:26am PDT End of Instagram post, 1 Brenda 'fight' with guard posted on social media Brenda share video weh e di film guard weh e wan stop e afta e bi don scatter tins dem for e room. |
"Im don be minister and we fit say im don lose touch wit medical practice. |
Wia dis foto come from, Others Some jihadist groups or individuals don consider Covid-19 to offer temporary relief for jihadists, according to them, dem use di impact e get on reducing military operations against them as example. |
US Ambassador Christopher Stevens and one state department technician die from smoke wen men wey carry weapon put fire for di building. |
"Afta her freedom, I buy her machine come give her money for di business." |
Arewa Nigeria: Di olden days Mai Shayi tea skill wey few pipo sabi Dem no support media player for your device Arewa Nigeria: Di olden days Mai Shayi tea skill wey few pipo sabi 11 December 2018 Pipo wey dey come buy tea from Harisu Manniru hand na mostly pipo wey dey in a hurry wey wan go work or dia place of business... |
FIFA Women's World Cup host France score controversial penalty to break Nigeria hearts as dem win 1-0 on Monday night. |
See what Ghanaians dey expect - Nana Akufo-Addo: President of Ghana go resume work today after 14-day self-isolation for Covid-19 in de West Africa nation - See what Ghanaians dey expect 20 July 2020 Wia dis foto come from, Ghana Ministry of Information/Twitter Wetin we call dis foto, Prez Nana Akufo-Addo 14-day self-i... |
Another thing we de for inside dis tori Lion Mama: Di woman wey fight rapist wey attack her daughter31st March 2019 We dey record like 120 rape cases every month for Port Harcourt - Doctors without borders27th June 2019 "Four different pipo, two of dem priests, rape me"24th May 2019 Abuja raid: Amnesty International sa... |
No be teething dey cause pickin diarrhoea and fever Dr Nwosu give two reason wey fit make di pickin dey poo-poo, vomit and get fever. |
Janseh Dwayne Onfroy alias XXXTentacion bin experience plenty wahala for im life as im dey grow up including violence. |
BBNaija 2019 finals: Some former housemate say Mike or Mercy fit win |
Obasanjo: 'You fit thief di whole Nigeria and nothing go happun if you dey APC' |
Tori be say she help her students of di school escape di blast but she no make am out alive. |
Di youngest Kardashian family member dey make her money from her cosmetics business wey dey sell like hot cake. |
See how police find butchered body of Gokada CEO, Fahim Saleh Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Tolulope Arotile as squadron pilot in operation for GAMA AIKI in Minna, Niger State "I dey always tease her about her height even in for last chat, I dey tell her say hope you don grow one inch taller and s... |
Another thing we de for inside dis tori Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 JAY-Z: Things 'dey cool' with Solange21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste ... |
oronavirus: Total number of Covid-19 infections don hit 30 million for di whole world 18 September 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di number of confam coronavirus cases for di whole world don pass 30 million, according to John Hopkins University. |
This people just dey wonder say wetin NBS and government dey talk sef? |
Stretch-marks, k-leg, tribal mark, all of us fine |
Just now for goment high school Nkolbison, students and teachers all look sad. |
Another thing we de for inside dis tori Edo PDP primary: Court strike out Godwin Obaseki and Omoregie Ogbeide-Ihama case25th June 2020 Edo Govnorship primary: Wetin we sabi about why APC disqualify Edo Govnor, Godwin Obaseki12th June 2020 Edo state news: Godwin Obaseki don join People's Democratic Party19th June 2020 T... |
Omar al-Bashir: Sudan sentence di former president for corruption 14 December 2019 Wia dis foto come from, Reuters Sudan former Presido Omar al-Bashir don collect two years sentence on top accuse of corruption. |
According to di Center for Responsive Politics, di NRA spend $11.4m (£8.1m) to support Mr Trump 2016 campaign and $19.7m to oppose Hillary Clinton. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Eid, wey dem dey call Sallah for Nigeria na time when children dey get new clothes wey dem dey wia go mosque. |
Another thing we de for inside dis tori Why we never release El Zakzaky - Presidency23rd July 2019 Shiite protest: 'Why gofment must handle El-Zakzaky mata with care'23rd July 2019 Suhaila El-Zakzaky: IMN leader daughter deny suspension of Shiite protest1st August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work o... |
"Di reaction from di blanketing na wetin lead to di appearance of 'snow/foam' in for di area dem wia e happun." |
Skip Twitter post, 1 HE President @CyrilRamaphosa has been announced Chairperson of the @_AfricanUnion for the year 2020 - he will take over from the Egyptian President Abdel Fattah el-Sisi, Chair for 2019 #AUSummit #BetterAfricaBetterWorld pic.twitter.com/jLoGswspi4— PresidencyZA (@PresidencyZA) February 10, 2019 End ... |
Chris Anu say since weh deh ask make de organizers for Limbe festival suspen'am deh no gree notin go enta Fako from Meme and from Tiko. |
Just now deh six man pike dem dey for CDC cottage hospital for get treatment. |
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I al... |
Im ginger pipo to dey pay dia tax make di Lagos State government dey see money do projects for dem. |
Di blunt lady of di BBNaija house also tok on top her relationship with Neo say, "Neo love language na act of service and na how e translate into di mata of washing pant for di house." |
The commitment alone was enough . |
Usman and im family move go America when im dey 8 years old. |
Rasheedat Ajibade score penarity for first half to give di Falconets dia first win for di competition. |
For interview wey im tok-tok pesin Bolaji Tunji do with BBC Yoruba, e say 'Ajimobi say im go settle all di wahala wey dey di party during dia National Executive Council(NEC) meeting'. |
As if say im dey share one big secret with di tori pesin wey dey interview am, Okorocha softly go on to say "No man on earth for Nigeria, from A-Z who go tok say im dey live on di money wey dem dey pay am everi month." |
Oda foto from di debate as e happun Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste ... |
Toyota: Why di motor company dey call back 700,000 cars 26 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Motor manufacturer, Toyota wan make people for South Africa return 700,000 motor because di airbag inside no good. |
Na nearly evritin dem dey import and physical cash scarce no be small. |
But two of dem begin kwanta wey make baba Obasanjo swear say im no go ever support Atiku to be president of Nigeria. |
Places for far North, Southwest, Littoral and centre region don register about 2302 cases between 2018 and 2019. |
Ghana: World's most expensive seat dey cost $100,000 Ghana government turn 'mumui' over Guantanamo detainees Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
"Dem also burn many houses and cars wey I see, di damage no be small tin." |
January 1, 1000 Catholic Pope Sylvester II, with some other Christian leaders bin predict say na year 999 on New Year eve na im di world go end but after many people park enter midnight mass for St. Peter's Basilica, 1 January 1000 appear but di world no end dat day. |
Make a gratitude list Wetin we call dis foto, Thanks! |
See oda beta tori dem: See di three tins Senate wan do afta Sen. Abaribe ask President Buhari to resign Orange fit help your bodi fight virus - Medical expert 'Police force me to naked to prove say I be woman' Another thing we de for inside dis tori Court don give Maryam Sanda wey stab her husband bail Maryam Sanda dey... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Oghenekaro Etebo dey play for Spanish club UD Las Palmas. |
Na Arsenal manager Arsene Wenger discover am dat time wey im dey play for one team inside Cameroon. |
For May dis year, some of di big players in Nigeria meet to review di proposal. |
"Operators no dey inform us before dem go reduce fare wey passengers dey pay, na we dey suffer am". |
"No railway, no flight, no road transport, no electricity, no health services. |
'Isaac Dogboe fight go make me pay TV license' Di one tin wey remain for Anthony Joshua Joshua wan 'see money first' to fight Wilder After Dogboe en recovery, he manage control di bout, deliver more punches on Magdaleno as he receive less from di American. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Why Tennis star Serena Williams say she dey touch hersef2nd October 2018 E no true say small breast for woman na problem - Gynaecologist30th August ... |
Five ways to save your mobile data How to use Lagos BRT bus card Every two weeks we go teach you how to make different things things on your own. |
Sabi pipo say di tradition wey make pipo prefer sons don mean say millions of female children don die as a result of abortion or killing within di first year dem born dem. |
Di first tin wey pesin go notice wen e enta boat for Makoko na di colour of di water, den di smell. |
Three Africans wey rule EPL dis season Players like Sadio Mane, Mohammed Salah, Thomas Partey, Pierre-Emerick Aubameyang and Victor Osimhen na dem go hope to win di top award alongside 25 oda players. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To save money, Corneille Nangaa, President of di Independent National Electoral Commission bin talk, na di reason for di new voting system But di Central African director for Human Rights Watch Ida Sawyer talk say di new electronic voting machines "go create ... |
How to move for Lagos wit ferry Few months ago for February 2020, Lagos announce say Gov Sanwo-Olu launch LagFerry mobile app to allow pipo take advantage of waterways for Africa most populous city. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.