audio
audioduration (s) 10.9
21.8
| transcript
stringlengths 103
309
|
|---|---|
Genesis, Genesis, chapter one. How Papa God been make the world and mortal man. When Papa God begin make the one old world, the world no been get shape and nothing no been de de yet. Darkness been de over the water.
|
|
So Papa God mek big big sea creature dem for de insay wata and all kain pa all di oda sea animal dem en all kain difren bod dem we de fly. Papa God bi si se e gud. Papa God bles dem en se, "Una bon boku boku pikin dem for mek una go boku na di wata.
|
|
Na una go de kontrol dem. A don gi dem to una for it, jes leké aw a bi don gi di grin plant dem for it. Wan tin nomo una no for it eni tin we raw we get blod panam, bikos na di blod get laif. If enibodi kil in kompinin, insef for dai.
|
|
Wey animal kill mortal man, den for kill am back. So den for kill anybody wey kill in compin mortal man because a mek mortal man lek e misef. Una for born boku boku pikin, so dat una go de all sain na di worl. Papa God tell Noah en in boy pikin den say, “Now a de mek covenant wit una.
|
|
En una generation dem, en wit all den tin we get life, dem bird, de animal we tap wit pipul, dem wild beast, en all we tin comot insay de ark wit una. Dis na de covenant. A nor go ever send ren for pwel all tin na de wol again.
|
|
Na di sign dis we go show se a don make covenant wit una, una generation dem, en all wetin get life sotay go. A de put me rainbow up na di cloud we go be di sign for dis covenant wit di wol. Enytem we a make di sky dark en di rainbow show,
|
|
A go memba dis covenant we a mek wit una, se, Igen igen, a no go mek big big ren kam for puel ol tin we get life. Wɛ de rainbow sho na di klaud, a go si am, en a go memba di covenant wit una en ol we tin get life na di wol.
|
|
Na di rainbow go be di sign for show se a bi don make covenant wit una. Wetin make Noah swear am? Noah im boi pikin dem we bi komot na di boat na bin Shem, Ham, en Japheth. Ham na Canaan im papa.
|
|
Na from Noah en tigi bɔy pikin dɛm, all di pipul dɛn na dis wol komot. Noah na bin fama, en na in na di fɔs man we plant greeps. Wan de, we e drink some pan di wain we e mek, e dronk pas mak, te e pull in klos en lidɔm naked insay in tent.
|
|
Wen am we na Kenan in papa kam, e si Noa lidom, naked, en ron go tell in two broda dem. Shem en Jefet now tek klos, hol am bieh den shoulder, ton den fes en go insay di tent wit den bak, so dat den nor go si den papa in naked wan.
|
|
Dɔn dɛn kobam. Wɛ Noah soba, i gɛt fɔ no wetin in las pikin am du, so i sweh am in pikin Kénan. I se, "Kénan no go bɛte; i go bi ɔdinaři slɛv to in brɔda dɛm." Dɔn i tɔk se, "Mek Papagɔd blɛs Shɛm!
|
|
Di Papa God we na mi Papa God en mek Kenan bi slave to am. Le Papa God gi Jefet more land, mek Jefet get pa wetin Shem get, en mek Kenan bi slave to Jefet imsef.
|
|
Wey de na di sea en make di bon dem sef bon boku pikin dem. Evin tem kam en doklin dat na bi di day we make five. Den Papa God say, "Make ol kain animal kam na di wol.
|
|
Genesis, Chapter 10: Noah en pikin dem en den generation. Dɛn pipul ya so na Noah en pikin dem: Shem, Ham en Japheth, dɛn generation. Afta di flood, dɛn bin bigin born pikin dem en get granpikin en generation dem.
|
|
Jefet ein boi pikin dem na bin Goma, Magog, Madai, Javan, Tubal, Mishek en Tiras. Goma ein boi pikin dem na Ashkenaz, Rifat en Togarmah. Javan ein boi pikin dem na Elisha, Tashish,
|
|
Kitim en Dodanim. Dɛn pipul ya we na Jefet in yong jenereshon na bin di grampadɛm fɔ di pipul dɛm we bin de na di kost en ailan dɛm. Dɛn bin gɛt dɛn yong kontri, en ɔl man bin de tɔk difrɛn langwej wit in yong pipul dɛm. Am in bɔy pikin dɛm na Kush,
|
|
Ijipts, Put, en Kenan. Kush im bɔy pikin dɛn na Seba, Havila, Sabta, Raama, en Sabteka. Raama im bɔy pikin dɛn na Shiba en Didan. Kush bin get wan bɔy pikin we nem Nimrod.
|
|
E na bin di fos soja man, e get rank en sabi fo fet. Papa God gi am skill fo hunting en na dat mek pipul den kin tok se, Papa God don mek posin sabi hunting lek e Nimrod. E yon say we e bigin rul na Babylon.
|
|
Irak, Akkad en Kalneh de ol bin de insai Shina. Frum de, e go na Asiria en bild Nineve, Rehoboth-Ir, Kala en Resen, we de bitwin Nineve en dat big big siti we nem Kala. Egypts na di papa
|
|
For den Ludite dem, Anamite dem, Lehabite dem, Naftuhite dem, Patrusite dem, Kasluhite dem, we na from dem den Filistin dem comot, en den Kaftorite dem.
|
|
Kenan na di papa for Sidon, we na bin di first wan pan de Hittites, den Jebusites, den Amorites, den Gagashites, den Hivites, den Arkites, den Sinites, den Arvadites, den Zemarites en den Amatites dem.
|
|
All di difrent Kenan pipul dem spread allabot, sotay dem bawn di rich na Sidon, te go na Gerar we de nia Gaza en na Sodom, Gomorah, Admah en Zeboiim we de nia Lasha. Den wan ya so na arm in yon jenereshon dem we bin get den yon kontrik.
|
|
En olman bin de tɔk difren langwɛj wit in yon pipuldem. Di Ibro pipuldem na bin Shem we na Jefet in big brɔda in jenereshɔn dem, en den na Eba in bɔy pikin dem. Shem in bɔy pikin den na Ilam, Ashɔ, Apakshad, Lud, en Aram.
|
|
Big wan o, smol wan o, wild wan o, den wan we go tap wit pipul na os o, eni wan nomo, en dat bin bi. So Papa God mek ol kaind animal kam na wol: big wan o, smol wan o, wild wan o, en den wan we go tap wit pipul na os.
|
|
Aram in bɔy pikin dɛn na ɔz, ɔl, Geta en Mishek. A pak shad bɔn Shila. Dɔn Shila in bɔn Eba. Eba bin gɛt tu bɔy pikin dɛm; wan nɛm Peleg, bikɔs na in tɛm di pipul dɛn na di wɔl bin shep dɛnsef by dɛn langwej.
|
|
En di oda wan nem Joktan. Joktan in jenereshon de na Almodad, Shelef, Hazarmavet, Jerah, Adoram, Uzal, Diklah, Obal, Abimael, Sheba, Ofir, Avila, en Jobab. Ol dem wan ya na bin Joktan in jenereshon dem.
|
|
Di sai we de bi tap bigin from Mesha sote rich Sefa we de up il na di is pat na di kontri. Den wan ya so na Shem in yon jenereshon dem. De bin get de yon kontri en ol man bin de tok difren langwej wit in yon pipul dem.
|
|
All dem pipul ya so na Noah in generation dem. Dɛn bin de by dɛr yone nation, by usay dɛn komot, na from dɛm wan ya all man kam na di wol afta di flod.
|
|
Genesis Chapter 11: Babylon Tower. Fosfos tem, na wan grane language all man na di worl bin de tok, en na bin di same way de bin de tok am. As di pipul den de wey wan all about na di is, den rich na Babylon, en den tek de mek den siti en tap de.
|
|
Den tell den compin say, "Una cam, den we make clay blocks den, en bake dem, make dem go stranga good good wan." So den make di clay blocks en use dem for build. Den use tar lek mortar for fasten dem. Den say, "Leh we build wan big siti we get tower we go rich up sky.
|
|
So we go mek nem for wisef, en we nor go scatter olsai na di wol.” Wɛl di pipul dɛn de bild di tawa, Papa God kam dɔn kam luk wetin dɛn de du. I se, "If dɛn pipul ya so wey dɛn de tɔk wan langwej kin ebul du dis kain tin, wetin lɛf wey dɛn nor go ebul du?
|
|
Na we go don go mix up de language so dat de nor go able for understand de sef. So Papa God scatter den all saen na de worl an den tap for bild de big siti. Na dat mek de siti nem Bebel.
|
|
Bikos na deh Papa God mix up de language, en na deh e scatter dem go ol say na di wol, from Shem to Abraham. Den wan ya na Shem in jenereshon dem. Wae Shem old one ondred yia, dat na tu yia afta di Flod, na in e born Aparshad.
|
|
Afta dat, e de five hundred yia mo en born oda boy en gyal pikin dem. We Apakshad in ol thirty-five yia, e born wan boy pikin we nem Shela. Afta dat, e de four hundred en tri yia mo en born oda boy en gyal pikin dem.
|
|
De all for born pikin we taleke dem sef, Papa God bin si se e gud. Den Papa God se, "Now leh we mek mortal man we go taleke we. Leh den get power oba dis wol, oba den fish, den bod, en ol den criatura dem.
|
|
Wey Shelah old thirty year, e born wan boy pikin wey nem Eber. After dat, e de four hundred en three year more en born other boy en gyal pikin dem. Wey Eber old thirty-four year, e born wan boy pikin wey nem Peleg.
|
|
After dat, e de fo hondred en tati iya mo, en bon oda boi en gel pikin dem. Wae Peleg ol tati iya, e bon wan boi pikin wae nem Rehu. After dat, e de tu hondred en nain iya mo, en bon oda boi en gel pikin dem.
|
|
Wey Rehu ol tati tu ya, e born wan boy pikin we nem Siwug. Afta dat, e de tu ondred en seven iya mo en born oda boy en gyal pikin dem. Wey Siwug ol tati iya, e born wan boy pikin we nem Neor.
|
|
Afta dat, e de two hondred iya mo, en bon oda boy en gyal pikin dem. We ne o old twenty-nine iya, e bon wan boy pikin we nem Tera. Afta dat, e de wan hondred en naintin iya mo, en bon oda boy en gyal pikin dem.
|
|
Terah bi old seventy year we e born Abram, Nahor, en Haran. Terah in generation dem. Den wan ya na Terah in generation dem. Terah na bi Abram, Nahor en Haran dem papa. Haran in na Lot in papa, but Haran die before in papa, Terah, na Ur.
|
|
Di siti we e born. Abraham en Neror den two bin married. Abraham in wef nem Serai en Neror in yon wef nem Milca we na Haran in gyal pikin. Isca na bin Neror in oda gyal pikin. Serai e no bin able born pikin.
|
|
Terah tek im bɔy pikin Abraham, en gran pikin Lot, we na Aran im bɔy pikin, en im dɔtɛlɔ Sarai, Abraham im wef, kɔmɔt na Ur we de na Babylonia fɔ go na Canaan, bɔt we de rích na wan ples we nem Aran, den dísaid fɔ tap de.
|
|
Genesis chapter 12, di man dem we Papa God put bifor: Abraham, Isaac en Jacob. Papa God tell Abraham se, "Lef yu famul dem, yu papa in os, komot na yu kontrị en go na wan kontrị we a go shw yu. A go mek yu jenerashon boku te dem bi
|
|
Wan ol nɛshɔn, a go blɛs yu en mek yu fɛmɔs, en yu go bi blɛsin to ɔda pipul dɛm. A go blɛs dɛn wan dɛm we go blɛs yu, en swea udat go swea yu. Na yu go mek dɛn nɛshɔn na wɔl gɛt dɛn blɛsin.
|
|
Abraham comot na Eran leké aw Papa God bin tel am fɔ du, en Lɔt sef go wit am. Dat ɛm de, Abraham bi old seventy-five yia. Abraham go Kenan wit in wef Serai, in brɔda in pikin Lɔt, en all wetin de bi dɔn gɛda wit di slave dɛm.
|
|
Di wan we go tap wit pipul en den while beast, di big wan dem en di smol wan dem. So Papa God mek mortal man, e mek am lek e insef, e mek man en uman. Papa God bles dem en tell dem se, "Una bon boku pikin dem.
|
|
Wey dem bin don get na Iran. Wey dem rich Kenan, Ebram waka insaid di kontrI te i rich Shekem, usay di holy tik na Moreh de. Dat tem de, di Kenan pipul dem i still tap na di kontrI. Papa God apia to Ebram, don i tel am se,
|
|
Na dis kontri, a go gi yu en yu jenereshoŋ dɛm. So Abraham bil olta fɔ wɔship Papa Gɔd na da ples de, usay e bi apia to am. Afta dat, Abraham muv go na di sautɛm pat we na di hil, en bil in tent bitwin Bethel we de na di wes
|
|
En ay we de na di east, den e build alta en worship Papa God de. Afta dat, e bin de move move te e rich na di southern part na Canaan for go na Negev. Abraham go na Egypt. It no bin boku na Canaan so angry bin de.
|
|
Di angri bi so mɔna dat Abraham muv fos go tap na Egypt. As i de redi fɔ krɔs di bɔda fɔ go insay Egypt, i tel in wef Sera i se, a nɔ se yu na fayn uman. Wɛ dɛm pipul na Egypt si yu, dɛn go se yu na mi wef, so dɛn go want fɔ kil mi ɛn lef yu.
|
|
Dea, tell dem se yu na mi sista ya, so for seka yu den go lef mi en den go treat mi fayn.” Wen den kros di bɔda go insay Ijipt, di Ijipt pipul den si se di uman fayn.
|
|
E bin som pan di big man dem we de wok na di king in os we si Sarai go tell di king bot aw e fayn, don den kɛr am go na di king in os. Fɔ sɛka am, di king trit Abraham fayn, ɛn i gɛ am boku boku sheep, cow, man en uman donki.
|
|
Man en uman slave en kamel dem. Bikos di kin tek Serai for bi im wef, Papa God send badbad sik pan i en di pipul dem we de na im os. Dis mek di kin send kol Abraham en aks am se, “Wetin yu du mi so?
|
|
Wetin make yu nor bin tell mi se, Serai na yu wef? Wetin make yu se na yu sista, en make a tek am for mi wef? Ya, luk yu wef, tek am komot na ya! Una go wantem.
|
|
Genesis chapter 13. Abram en Lot part company. So Abram comot na Egypt wit all wetin e get, en wife en Lot bin de wit am. Den go tap na Negev. Abram na bin gentleman, e bi get sheep, goat en cow dem.
|
|
Wit silva en gold, e komot de for go Betel na di ples usai e bin de fos, bitwin Betel en Ai, usai e bin don bild olta. Ebram worship Papa God we e rich de. Lot imsef bin get ship, got en kau en inyon pipul dem.
|
|
For mek una de all sa na di wol en kontrol di wol, una go get power for kontrol all di fish dem, all di bod dem en all de animal dem." Den Papa God se, "Luk ya, a don gi una all dem plant we de pus sid na di wanol wol.
|
|
Di ples bin kam tight for dem two for tap together, because de bi get boku boku animal dem. Plaba begin bi between Lot in wokman dem en Abraham in yon wokman dem, bot usai for fid di animal dem.
|
|
Dat tem de, di Kenanite en di Perizite de bin stil de na di kontri; so Abraham tell Lot se, "Mi en yu na fambul, leh wi no mek plaba. Yu man dem en mi yon dem no for de mek plaba. Di lan boku, so duya leh wi pat kompan.
|
|
Pick eni side wey you want na di kontri. If you go left, mi go go right. If you go right, mi go go left. So lot es in ead up en luk raond.
|
|
E see se di flat gron na Jordan, so tay go Zoa, bi fine en get plenty wata lekeda ples we Papa God mek for Adam or lekeda land na Egypt. Dis na bifor Papa God dona wey wit Sodom en Gomora. Lot bin pik di wan hol Jordan valley for imsef.
|
|
E de bin go na di eastern side, na so den two pipul ya take part company. Abraham bin lef na Canaan, but Lot e go build in tent en tap near Sodom we na wan pan di big city den na di valley.
|
|
Di pipul dem we bin tap na Sodom bin wicked en bin de do bad bad tin we Papa God nor lek. Abraham move go Hebron. Wen Lot don go, Papa God tell Abraham se, "Es yu ead up en luk north, south, east en west.
|
|
A go gi yu en yu generation all dis lan we yu si so, en e go bi una yon sotegoh. A go mek yu generation boku lekesan-san. If den able kɔnt san-san, den den go able kɔnt dem. Now, go luk all di land, bɔkos a de kam gi yu all.
|
|
So Abraham mov wit in tent go tap na wan ples we nem Hebron nia Mamre in oak tik dem. I bil olta de for worship Papa God.
|
|
Genesis 14: Abram sev Lot in life. Dɛn fo king ya so: Abraphel, di king na Shina, Ariok, di king na Elasa, Kedorlaoma, king na Ilam,
|
|
En Tidal, king na Goyim bin go fet war against five other kingdom: di five other kingdom bear, wɛna king na Sodom, wit Basha, king na Gomorrah, Shinab, king na Admah, Shemeber, king na Zeboiim, en di king na Bela.
|
|
En den tik we de bear frut for mek una go it, den a gi all den grass to de animal en bod dem for it. En dat bin bi. Papa God luk all wetin e bin don mek, en e si se all tin gud en fayn.
|
|
Bela, i oda nem na Zoar. Dem faiv king ya so bi mek war wold, en dem mit op na wan vali we nem Sidim, vali we nau na di Sol Si. Dem bi don de onda King Kedorlaoma in kontrol for twelv yia, bot di yia we mek tortin, dem bin ton agens am.
|
|
Di iya we mek fɔtin, King Kedorlaoma en in kompani soja man dem bin bit dem pipul ya so, di Refait dem na Ashterot-Karnaim, di Zuzait dem na Ham, di Emat dem na di flat gron na Shave-Kiriataim.
|
|
En de orait den na den yon mountain na Seir. Den ron after den sotay den rich na El-Paran we de na de ples we posin no go ebul tap in boda. Don den torn bak na En-Mishpat we naw na Kadesh.
|
|
Den seize all di Amalekite den lan dem, en usay di Amorite de bin de na Hazazon Tamar. Don five kingdom we komot na Sodom, Gomorrah, Admah, Zeboyim en Bela bin geda den sojaman dem for go fet na di valley na Siddim.
|
|
Dɛn bin fɛt fo oda kingdom we komot na Elam, Goim, Shina en Ellasar. So fo kin bin de fɛt against faiv kin. Dis valley bin pak ful wit ol dem we get ta insay.
|
|
En wehn di king dem na Sodom en Gomorrah bi de trai for ronaway pan di fet, som pan den sojaman dem bi fordom insai dɛn hol ya, don di balans ron go up som mountain dem. Di fo king dem tek all wetin dɛn na Sodom en Gomorrah.
|
|
En all we tin we dem bin get for it en carry den go, den carry Lot ensef en all im property go. Lot na Abraham im broda pikin we bin tap na Sodom. But wan man bi run away en go tell Abraham dat Ibru man all we tin apin.
|
|
Abraham bin tap nia Mamre, da Amorite man en oktik dem. Mamre en in two brother dem Eshkol en Aner na bi Abraham in tight padi dem. Weh Abraham yeriseh de don kech in brother in pikin,
|
|
E take di three hundred en eighteen man dem na in os we bi don tren for fet, en de run after di four king dem sotay rich Dan. Dan e shape dem to difrent difrent grup, den attack di enemi na net en bit dem.
|
|
Ibram bi run atade odah wan dem sotay den rich na Oba we de na di notan sai na Damascus. E geda all wetin de bi don loot en tek in broda in pikin, Lot, wit all in property dem, wit di uman dem en di oda pipul dem.
|
|
Genesis Chapter 2 Na so Papa God take make di wan ol wol - evin en art en ol wetin de insay de. By di tem we di de we mek seven rich, Papa God bi don done ol wetin i bin de du, so i blo dat de de.
|
|
Wey dem bidon abduct go wit am. Melchizedek bless Abraham. Wey Abraham don beat King Chedorlaomer en di oda kingdom, di king na Sodom bin go meet am na di valley na Shaveh, wey den kin call King in Valley.
|
|
Melchizedek, we na bin king na Salem en na bin man we de mek sacrifice for people sin to papa God we pass all, bin keh bread en wine go to Abraham. Melchizedek bless Abraham en say:
|
|
Mek Papa God we pas all, we make di wanol wol, evin en at, bles yu, Ebram. Lɛ wi pres Papa God we pas all we don mek yu bit yu enimi dɛm. Ebram sheb ol di tin dɛm we di enimi bi don lut ten pat en i gi Melkisidek wan pat.
|
|
Di king na Sodom tell Abraham se, “Tek all wetin yu don geda, but gimme all mi pipul dem bak.” Abraham ansa am se, “A don swear to Papa God, we pass all, we mek di wan ol worl, even en art, se, a nor go tek enitin we na yu yon.
|
|
Elek sef na tred or lis mek yu no go se na yu mek Abraham gentle. Mi no go tek natin for misef. Wetin mi sojaman dem don it na den yon. Mek mi sojaman dem, Ana, Eshkol en Mamre tek wetin den want.
|
|
Genesis 15: Papa God make covenant wit Abraham. Afta all weytin bi don apin, Papa God appear to Abraham na vision, e tell am se, 'Nor fred Abraham, a go corba yu and a go gi yu all kain gud tin.' But Abraham ansa se
|
|
Eh Papa God, us kain good tin yu go gi mi we a nor get pikin sef? Na Eliazar we komot Damascus normor go benefit we a die. Yu nor gi mi pikin, so na wan pami wokman dem go get all mi property.' Nain Papa God tok to am again se, 'Nor!
|
|
Nor to Eliaza go benefit, ar go gi yu yu yown yown pikin we go get yu property we yu die." So Papa God kɛr Abraham go na do, en tɛl am sɛ, "Luk op di skay en tray fɔ kɔnt di stadem. Lɛkɛ aw di stadem bɔku so, na so yu jenerɛshɔn dɛŋ go tan.
|
|
Abraham belief wetin Papa God say, en dat make Papa God look am say, na person wey de waka tret wit am. Papa God tell Abraham say, na mi na di Papa God wey pull you comot Ur wey de na Babylonia, en a go gi you dis lan for mek e go bi you yon.
|
|
But Abraham aks am se, “Papa God, how a go no se i go bi mi yon?” Papa God ansa se, “Bring wan tri-ya-o̱ld cow, wan tri-ya-o̱ld uman got, en wan tri-ya-o̱ld man ship, wit wan dɔv en wan pijin fo mi.
|
|
E bless dat same dede en mek am holy, bikos bifor dat dede bin kam, e bi don don ol wetin e get for do, en na dat dede e blow. Na so Papa God tek mek di wanol wol, Evin en At, en ol wetin de insay de. Aw Papa God mek di fos man en uman
|
|
Ebram bi kɛl de animal ya go gi Papa God. E kil dem en plits dem midul wan by wan. Dɔn e mek di tu haf dem de opposite den kompim, na di blɔd de nomo e nɔ kot tu. Wɛn de yuba den kam fɔ kam it di animal dem
|
|
Ebraham dreb dem. Wɛ di san go dɔn na in slip kɛ Ebraham go, en itale kɛ se, di ples dak en i bigin for fred. Na in Papa God tɛl am se, "No naw for tru tru se, yu jenereshɔn dɛn go bi trenja na ɔda kɔntri; dɛn go bi sleb de en dɛn go trit dɛm bad
|
|
for for hundred year. But, a go punish the kontrị wey go turn dem to slẹv, an wẹ dem de komot na dat kontrị de, dem go gentle. Yusẹf go de te you ol before you die, an you go die wit kolat.
|
|
Fo jenereshon go don born bifor eniwan go kam bak na yasu, bikos di tem no go rich yet we di Amorait den sin go don pas mark.” Wɛn di san don go don en di ples don dak, Ebrahim jes si wan pot we smok bi de komot pan.
|
|
En wan faya tik jes pas midul di bif dem we i bi don kot. Dat sem tem de, Papa God mek covenant wit Abraham. I se, "A don promes fo gi yu jenereshon
|
|
All dis kontrit dem from di border na Egypt sotay rich na River Euphrates. Dat na usay den Kenite, den Kenizzite, den Kadmonite, den Hittite, den Perizzite, den Rephaites, den Amorite, den Canaanite, den Girgashite en den Jebusite den de.
|
|
Genesis Chapter 16: Abram born pikin wit Ega. Abram en wef Serai no born. Serai bin get wan slave gyal we name Ega we comot Egypt. So e tel Abram se: Papa God no mek a born.
|
|
"Yu nor think say yu for tek Hagar make you wef?" Sontem, we go get pikin by dat." Abraham gri wit wetin Sarai say. So Sarai gi Hagar, in slave gyal, to Abram for tek mek wef. Dis apin afta Abram don de na Canaan for ten year.
|
|
Abraham bin get biznes wit Hagar, en i gi am bele. We Hagar kam no se e don get bele for Abraham, e bigin mek proud en fitiay Sarai. Na in Sarai tel Abraham se, na yu mek Hagar de fitiay mi so. Na bi bin tek am gi yu, but from we i no se e get bele.
|
|
Na e ibi gin fitia mi. Me papa God go judge between me en yu." Ebram ansa se, "Well, na yu slave gyal en i de under yu. Do anytin we yu wan do wit am." Serai begin treat Hagar bad, so te i get for run away.
|
End of preview. Expand
in Data Studio
README.md exists but content is empty.
- Downloads last month
- 35