Datasets:
audio audio | text string | source string | duration float64 | speaker_id string |
|---|---|---|---|---|
di match wey go hold for lagos university teaching hospital wey everibodi dey call luth for lagos nigeria | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.486875 | 200905-113758 | |
na im e turn to sometin wey fit cause cancer | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.72075 | 200820-142033 | |
di pipo wey deh borrow moni don be completely down for some dey burn dia business some | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.35075 | 200828-210431 | |
but sabi pipo say dem no need wait for 18 | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.4485 | 200928-181336 | |
lanre tejuosho senator representing ogun central been dey di meetin too | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.9895 | 200821-085557 | |
check weda dem qualify to get license from nhis to practise | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.333313 | 200831-223347 | |
persela coach aji santoso con tell everibodi afta match say huda no survive | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.148313 | 200828-210431 | |
wande tok say make temitope stop to dey lie to make him look bad for di only reason why hin never sue | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.783563 | 200925-221252 | |
mnangagwa con assure mugabe say hin with hin family dey safe for di country | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.057563 | 200905-233721 | |
di president tok say hin don direct security services to dey put tight security around all schools | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.125625 | 200830-200005 | |
mourinho show working for porto for 2002 porto appoint choosen mourinho as coach when he be 39 years | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.212875 | 200831-080620 | |
on wednesday morning mr | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 2.7225 | 200903-114339 | |
guardiola be yarn say di club dey folo di three or four players yarn | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.445 | 200914-112707 | |
one year so dem suppose try for her dem no gree | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.650938 | 200831-221918 | |
oil dey flow comot dem born am for november 7 1918 and hin die today february 21 2018 | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.780063 | 200905-120029 | |
middleman or insurer between dia clients enrolees and hospitals health providers | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.53575 | 200831-221918 | |
female genital mutilation fgm na any procedure wey involve to wound or change woman private area for non medical reasons | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.303625 | 200928-114618 | |
di man wife die for 2007 afta 64 years of marriage | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.422313 | 200905-120029 | |
north west nigeria vincent ogbodo tok say as abubakar run go pdp dis dey show say apc power go reduce well well becos di former deputy govnor na pesin wey get pipo | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 13.34025 | 200821-062016 | |
di amendment mean say museveni fit become life president | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.424063 | 200905-105155 | |
him daughters dey two emma and grace and dem little brother wey timaya second baby mama born for am | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.012188 | 200928-105729 | |
dey singer don dey look for anoda way wia money go | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.90225 | 200905-220152 | |
see why hin con tok say hin go dey show his cars soon | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.058938 | 200905-112542 | |
lions coach don get e baptism for fire with 1 1 draw with comoros | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.195438 | 200906-223603 | |
if you remember well chelsea win 17 out of 19 games for | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.240813 | 200903-141202 | |
dis water palava na wetin wey | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.44675 | 200813-163347 | |
hin even tok say hin mama pay temitope fees for di fashion school | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.582875 | 200925-221252 | |
make we dey see world health organisation who don warn say air pollution fit begin kill more pipo for ghana as pollution and moto car dey increase for di country | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 13.680563 | 200816-150338 | |
wey act as jon snow | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.72075 | 200908-141329 | |
oshiomole say e reach like over 77 pipo wey dey hustle for di party governorship tickets all over di country and dem | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.780063 | 200905-220152 | |
na him dremo dash her reply too | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 2.155313 | 200820-142033 | |
femi otedola neva collect form to be lagos state govnor jide sanwo-olu who be di man wey wan pursue ambode for 2019 e | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.328063 | 200928-105729 | |
for road before trailer go spoil hin car finish na so dem begin dey shoot at hin car so tey hin front tyre | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.961563 | 200829-061533 | |
him tok say but e no go stop am make him dey tok truth to dey epp pipo wey no get mouth but way govment dey do anyhow | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 11.207625 | 200820-142033 | |
congratulations senegal afta dia almighty reunion togeda with di rest of mo hits gang | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.605563 | 200928-115658 | |
di magistrate jimoh adefioye grant bail of 20000 naira for di accused and a surety in like sum | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 9.9825 | 200828-172634 | |
government of nigeria go disobey court orders 9 | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.17275 | 200905-233721 | |
most pipo answer back with professor who for 2017 wen presido muhammadu buhari sick and waka comot go london for medical treatment him drop do key of nigeria with osinbajo | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 14.633438 | 200816-213124 | |
igbo leaders carry leg go zaria go meet professor ango abdullahi wey support day make igbo leave north | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 9.596813 | 200816-150338 | |
also dey kill security agent for mbonge health unit for southwest region | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.127375 | 200905-105447 | |
e no good igbo leaders carry leg go zaria go meet professor ango abdullahi wey support day make igbo leave north | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.8935 | 200828-210431 | |
make i also warn against those elements wey don chose to | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.584625 | 200830-200005 | |
govnor for anambra state but dem com do primary arrangement wey him lose | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.9005 | 200906-223603 | |
e say e try ask police public relation officer chike oti if him | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.783563 | 200905-110542 | |
particular di i pass my neighbour type na him dim catch con parade am naked around sapele delta state on sunday may fourth | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.623 | 200821-153813 | |
dem rush am go hospital so we no know if hin survive or not but dat fall na die | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.7155 | 200914-112707 | |
dem happy well well and dem think say di world don end | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.015688 | 200816-150338 | |
nigeria postal service nipost don inaugurate two new products cargo haulage service and e commerce | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 13.272188 | 200928-180228 | |
dem cari dia demand give di chiefs for dia land as tradition demand | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.923188 | 200816-150338 | |
emmanuel butches nwosu don declare say him and him pipo don call diasef fresh pdp | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.371688 | 200831-223347 | |
oga vp say thief na thief weda na muslim or christian thief am say all na thief and | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.986 | 200828-210431 | |
hin be flog 10th seed alexander zverev of germany to teach him dis quarter final stage | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.734688 | 200928-104650 | |
di 2 2 draw wey manchester city get give dem chance to move go knockout stage and pep guardiola side go cari first for di | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.43975 | 200813-163347 | |
everi pikin like to hear beta word from dia parent | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 2.7225 | 200928-183302 | |
ibrahim hassan dankwambo gombe senator dr | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.582875 | 200928-181336 | |
dis rescheduling of election hapun three different times for 2017 january march and december but all of dem get k leg for di kain violence wey hapun | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 13.862063 | 200816-150338 | |
under di platform of di all progressive congress apc honorable johnson oghuma | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.830688 | 200813-163347 | |
di pipo democratic party govnorship candidate for kwara state north central nigeria dey face accuse say im no do nysc and di certificate wey im get na fake | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 9.6195 | 200820-142033 | |
e shock you too abi e say make person no | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.516563 | 200821-153813 | |
you fit read twitter pipo don catch one scammer wey be pablo ayodeji see di full tori here na so oritsefemi vex tok | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 10.324188 | 200905-105447 | |
sani stand say hin dey support of any effort wey go restore peace | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.0785 | 200928-110545 | |
di report tok say terrorists deaths don reduce for 2018 against 2014 | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.992625 | 200905-104442 | |
di producers don give fans small clip of di season to hold belle | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.62825 | 200908-141329 | |
for di free school plus weda di students wey go join go fit reduce di quality of education for di country | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.668375 | 200903-114339 | |
chelsea coach antonio conte just dey vex as e never win any match dis new football year starting from pre season | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.643938 | 200903-141202 | |
but since dat time for june 2017 tins don change di numba of politicians wey wan cari pdp flag as presidential nominee don reach 10 pipo | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.1675 | 200820-142033 | |
pdp publicity secretary for kano alhaji musa dan birni tell bbc pidgin say | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.53225 | 200821-062016 | |
e no too tey wey burnley wire dem 3 hot goals before half time | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.08025 | 200903-134121 | |
him begin to thank god as e no hapun say na | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 2.904 | 200831-082049 | |
dem always dey look happy wen dem dey togeda | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.53925 | 200905-120029 | |
nigeria president muhammadu buhari collect loan of 328 million from china to take improve di west african country telecommunication and it infrastructure | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.307125 | 200816-150338 | |
i dey happy for here my family too | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 2.767875 | 200905-103623 | |
dem go give wenger di title of knight grand commander of di human order of african | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.010438 | 200905-120029 | |
but wen di product land nema no distribute am to di pipo wey need am but nema oga say dat one na fat lie we receive di | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.62125 | 200828-172634 | |
dem discover say plenti things dey cause loneliness for men | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.856875 | 200908-120301 | |
lecture sanusi tok say hin children dey more radical than him | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.62825 | 200905-220152 | |
emmerson mnangagwa don become zimbabwe president today and everibodi wey dey | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.307125 | 200905-233721 | |
na about 119 studies dem do with around 12 million women wey dem take com tok say red wine no good and e | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 9.279188 | 200928-105729 | |
kashamu na oga senator wey dey epp ogun east sidon for seat nigeria female artist simi don collect plenti | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 7.509563 | 200906-223603 | |
dis na becos di wound still dey open and bugs fit enta am | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.719 | 200830-200005 | |
i no wan say yes i go sign new contract and den for di end i no com sign hazard bin tell tori pipo guardian uk | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.916188 | 200813-163347 | |
april 2017 dana air flight from lagos to ph return to lagos on top bird | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.9005 | 200928-182114 | |
we dey angry and na dey make us dey shoot na dem dey make us na dem dey take us again to anoda place we spend | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 12.319313 | 200928-110545 | |
e don reach 58 years since britain wey bin dey colonize di | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.924938 | 200928-103409 | |
helicopter plus including wen im dey fly helicopter for tori pipo channel 4 and virgin radio traffic | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 9.2565 | 200902-105531 | |
who be dis jide sanwo-olu jide sanwo-olu wey dey im early | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.129125 | 200905-145632 | |
according to wiseman pipo wey dey lucky dey do four tins pesin wey say | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 10.89 | 200928-180228 | |
she say wen i no get work for market to do i | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.015688 | 200828-182441 | |
di former apc caretaker chairman for oriade local government area of osun state dem | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.738188 | 200905-120029 | |
fayose na di first pesin wey tok say im go contest 2019 presidential election | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.465938 | 200820-142033 | |
dem catch am when him carry 250 million go cut grass | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.558438 | 200928-105729 | |
fg go use police dey find ekiti state govnor 8 | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 6.602063 | 200905-233721 | |
for di game wey end 1 1 she give one person yellow | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.877813 | 200915-111419 | |
e no tey before akin eye clear say na chicken change him friend dey dash am with all di kain money him dey make from di scam | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.212875 | 200821-085557 | |
im recognise joy as im neighbour girlfriend wey be friend to im house girl com | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 5.376938 | 200903-114339 | |
i know medical doctors wey be mcees | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 3.472563 | 200928-103409 | |
tori say dem don rescue seven young women between di ages of 22 to 26 wey dem force enta prostitution inside tarkwa wey be mining town for southern | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 10.912688 | 200828-182441 | |
perforated ear drum hole wey fit dey inside ear drum 25 per cent of injuries 3 | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.462438 | 200928-115509 | |
air conditioning units wey dey for im office and dis na why e dey work from home for now shehu tok am | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 8.43975 | 200902-105531 | |
according to china ministry of civil affairs modern weddings too dey | asr-nigerian-pidgin-1.0 | 4.945875 | 200910-062636 |
Pidgin ASR Combined
A unified Nigerian Pidgin English speech-to-text dataset that combines
publicly available Pidgin ASR sources into a single train / validation /
test setup with a consistent schema. Built for fine-tuning Whisper-family
models on Nigerian Pidgin (Naija, pcm).
~8.6 hours, 4,278 clips, 10 source speakers, 16 kHz mono WAV.
Used to train michaelodafe/whisper-pidgin-v1
(21.37% WER on the test split, beating the published Wav2Vec2-XLSR-53
baseline by 8.2 pp).
Sources
| Source | Clips | Hours | License | Notes |
|---|---|---|---|---|
asr-nigerian-pidgin/nigerian-pidgin-1.0 |
4,277 | ~8.6 h | CC-BY-4.0 | 10 native speakers (5 M / 5 F, ages 20–28), studio-quality |
Rexe/nigerian-pidgin-speech |
73 | ~0.05 h | unspecified | Single YouTube song; routed to test only |
The Rexe set is too small to add training signal, so it's routed entirely to the test pool to slightly broaden the eval distribution beyond the studio recordings.
Splits
| Split | Clips | Hours | Mean dur | Min/Max dur |
|---|---|---|---|---|
| train | 2,708 | 5.41 | 7.2 s | 0.5 / 40.5 s |
| validation | 677 | 1.37 | 7.3 s | 0.6 / 38.2 s |
| test | 893 | 1.78 | 7.2 s | 1.4 / 44.7 s |
| total | 4,278 | ~8.56 |
Splits preserved from the upstream asr-nigerian-pidgin/nigerian-pidgin-1.0
release. Speaker IDs may be shared across splits in the source
dataset; for stricter speaker-disjoint evaluation, consult the upstream
publication.
Note: a small number of clips exceed Whisper's 30-second input window.
Filter those out (duration <= 30.0) when fine-tuning Whisper.
Schema
| Column | Type | Description |
|---|---|---|
audio |
Audio(sampling_rate=16000) |
Audio array, 16 kHz mono |
text |
string |
Transcription, lowercased, punctuation-light |
source |
string |
Origin dataset identifier |
duration |
float |
Clip duration in seconds |
speaker_id |
string |
Speaker identifier (may be empty for Rexe rows) |
How to load
from datasets import load_dataset
ds = load_dataset("michaelodafe/pidgin-asr-combined")
print(ds)
# DatasetDict({
# train: Dataset({features: ['audio','text','source','duration','speaker_id'], num_rows: 2708}),
# validation: ...,
# test: ...
# })
example = ds["train"][0]
audio = example["audio"]["array"] # 16kHz float32 numpy array
text = example["text"] # "salt di group also tok say too much salt no good"
Content notes
The data is read-style news Pidgin — articles from BBC News Pidgin and similar sources, read aloud in a studio setting. Lexicon is rich in:
- Pidgin function words:
dey,wey,na,di,pikin,pipo,tori,sabi,becos,neva,wetin,oga. - Nigerian proper nouns: politicians, states (Lagos, Anambra, Delta, Kogi, etc.), political parties (APC, PDP), organizations (NEMA, JAMB, BRT).
- Naturally code-switched English (proper nouns, loanwords, formal registers).
What's not present:
- Casual / conversational Pidgin
- Heavy code-switching with Yoruba / Igbo / Hausa
- Older speakers (training data is ages 20–28)
- Noisy real-world acoustic conditions (street, crowd, vehicle, etc.)
Build pipeline / reproducibility
The combination, normalization, and dedupe pipeline is open source:
To rebuild from sources:
git clone https://github.com/michaelodafe/Naija-Pidgin-Whisper.git
cd Naija-Pidgin-Whisper
pip install -r requirements.txt
HF_HUB_DISABLE_XET=1 python scripts/01_fetch_data.py
License and attribution
This combined dataset is released under CC-BY-4.0, inheriting the primary source license.
If you use this dataset, attribution to the upstream sources is required:
- The bulk of the data (4,277 clips) comes from
asr-nigerian-pidgin/nigerian-pidgin-1.0by the Nigerian Pidgin ASR project team. Please cite their work in any publication. - A small subset (73 clips, test-only) comes from
Rexe/nigerian-pidgin-speech.
Citation
@misc{odafe2026pidginasrcombined,
title = {Pidgin ASR Combined: a unified Nigerian Pidgin speech corpus},
author = {Odafe, Michael},
year = {2026},
url = {https://huggingface.co/datasets/michaelodafe/pidgin-asr-combined},
note = {Combines asr-nigerian-pidgin/nigerian-pidgin-1.0 (CC-BY-4.0) and Rexe/nigerian-pidgin-speech}
}
And please also cite the primary upstream source:
@misc{nigerianpidginasr2025,
title = {Nigerian Pidgin ASR Dataset v1.0},
author = {asr-nigerian-pidgin project team},
year = {2025},
url = {https://huggingface.co/datasets/asr-nigerian-pidgin/nigerian-pidgin-1.0}
}
Related
- 🤖 Model trained on this dataset: michaelodafe/whisper-pidgin-v1
- 💻 Source code and full design notes: https://github.com/michaelodafe/Naija-Pidgin-Whisper
- 🎤 Live demo: HF Space
- Downloads last month
- 21