audio
audio
text
string
speaker_id
string
age_group
string
domain
string
gender
string
that youth group run show use tori take tell us how organic farming dey work.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i dey put small dry [um] sand for bottom of my seed jar [um] before i pour the seed inside.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i [um] spray sharp sharp when i see white [um] fuzz [?] [um] for pumpkin leaf.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dey call their personal people may den con help dem pluck
PAGS1F1
15-29
AG
female
their farming group dey run zoom sessions with people wey sabi regenerative farming well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
to harvest cocoa dey start for october and go finish for march.
PAGS1F1
15-29
AG
female
old calabash wey dem line with cloth fit serve as traditional way to store seed wey air fit enter.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i dey always throway fruits way don spoil go far pass the plot so dem no fit spoil oda ones
PAGS1F1
15-29
AG
female
for rainy season keep seed inside container weh water no de enter wey you raise up from ground.
PAGS1F1
15-29
AG
female
de community gather under tree make dem share de kolanut wey dem collect from de first harvest.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem dey rear pig near cassava farm so dem fit use the waste well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i read one blog wey talk about crops wey fit survive dry season well for northern naija weather
PAGS1F1
15-29
AG
female
him telegram channel dey give advice everyday on how to run climate-smart farming inside dry area.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i burn the old grass because e dey hold fungus from last season.
PAGS1F1
15-29
AG
female
name all the gongoni with the kine crop and the time weh you wan plant am.
PAGS1F1
15-29
AG
female
fungus kill our watermelon before we sabi how to dey control disease well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
open chemical container small small make e no pour [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
that organization share farm book wey dey remind pesin when to plant important crops.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i open account for di farmer online learning portal make i for fit get free modules
PAGS1F1
15-29
AG
female
we dey put lime for ground to balance acid level come stop root sickness.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i write down the steps wey you suppose follow to dry cocoa beans naturally under the food safety part
PAGS1F1
15-29
AG
female
better breed [um] suppose fit adapt to local condition and fight disease wey dey common wella.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we use black [um] soap and pepper prepare local spray for okra [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem quiz game test whether we sabi use pesticide wey good for [um] wi environment.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem launch one farmer helpline wey go use all the info dem gather during the expo take help people.
PAGS1F1
15-29
AG
female
you fit use old bread bag to to keep garden seed for house for short time.
PAGS1F1
15-29
AG
female
wear big cap as you dey spray make e protect your face and head.
PAGS1F1
15-29
AG
female
to avoid wahala no ever mix seed of [um] different crop crop [um] put [um] for one bag.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem announce one new mentoring group for people wey just dey start farm work for di first time.
PAGS1F1
15-29
AG
female
every month we dey check all our farm safety plans including chemical matter.
PAGS1F1
15-29
AG
female
the breed wey you choose suppose match your soil soil weather and wetin you dey feed am.
PAGS1F1
15-29
AG
female
she plant okra for ridge to avoid water wey dey gather for ground and root root sickness.
PAGS1F1
15-29
AG
female
for inside som communities oil palm [um] tree dey show say [um] person get plenti money.
PAGS1F1
15-29
AG
female
my spray jacket get lines wey dey shine [um] make [um] people [um] fit see me for early morning.
PAGS1F1
15-29
AG
female
no [um] wait for expert to help you learn how you fit [um] stop disease yourself
PAGS1F1
15-29
AG
female
i connect with some exporters wey dey find dried ginger for the product market booth.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem invite her make she talk about how women dey lead for sustainable livestock systems.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we wait on top another three another three weeks may the plantain for big
PAGS1F1
15-29
AG
female
na so dey use bag wey dem set on top top dem head take carry okra wey dem pluck
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem go send you certificate online if you don finish some part of the work
PAGS1F1
15-29
AG
female
we dey put correct manure for the corn beds every week.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we bin dry the cocoa for bamboo mats before we store am.
PAGS1F1
15-29
AG
female
always dey [um] carry sprayer straight and [um] no keep am near fire or heat.
PAGS1F1
15-29
AG
female
farmers wey [?] dey plant groundnut no like [um] to dey plant groundnut for where water too dey gather.
PAGS1F1
15-29
AG
female
make sure say seed bag get small hole wey air fit pass so e no go sweat or too hot.
PAGS1F1
15-29
AG
female
e submit proposal for fish farming challenge wey na youth go run am with new idea.
PAGS1F1
15-29
AG
female
that group wey we dey learn dey do small quiz every week with small credit giveaway
PAGS1F1
15-29
AG
female
pipo wey dey pick cotton dem dey pay dem per the kilogram wey dey harvest.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we no pluck anything unto say water full every where for farm as heavy rain fall
PAGS1F1
15-29
AG
female
that journalist run interview with our youth co-op for one documentary wey focus on farming.
PAGS1F1
15-29
AG
female
my wife dey cover all the pot as spray dey happen near kitchen farm.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we carry garden eggs go give our village head as part of our [?] first harvest offering.
PAGS1F1
15-29
AG
female
keep all sharp sharp tool far from seed container to avoid mistake wey fit burst or pour the seed.
PAGS1F1
15-29
AG
female
one kin beta prayer wey we dey pray for de food wey dem give for first first harvest.
PAGS1F1
15-29
AG
female
my broda climb mango tree tree unto say him won pluck the mangoes wey dey on top on top
PAGS1F1
15-29
AG
female
we bin receive training from ex ten sion workers [um] dem on how we go dey plant cotton.
PAGS1F1
15-29
AG
female
that ngo dash women wey dey cooperative for village village basket wey dem fit use keep onions well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
our family dey use different colour bucket to know cereal vegetable and fruit seed apart.
PAGS1F1
15-29
AG
female
[um] as we finish [um] that backyard farming talk we just carry our seedling starter kit waka comot.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i use salt water clean my cousin my cousin wound after e fall for where we dey keep pig
PAGS1F1
15-29
AG
female
dey use correct spray nozzle carry control how the chemical go go spread.
PAGS1F1
15-29
AG
female
[um] the smell wey dry garlic get dey sometimes [um] protect [um] where we keep seed from rat and ant.
PAGS1F1
15-29
AG
female
after you don [?] harvest burn all the leaves wey fall make disease no come back again
PAGS1F1
15-29
AG
female
pipo wey [um] dey harvest cotton harvest cotton dey cover their [um] head well from dust and heat. [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
as we pack the groundnut put on top okada na so the bag con tear
PAGS1F1
15-29
AG
female
i dey tie red cloth for the bag wey get all my chemical tools.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i bury the okra wey don get disease make e no spread disease for air for that area.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we dey meet online to talk about wetin work and wetin no work every month
PAGS1F1
15-29
AG
female
keep all [um] farm chemical away from rain and children hand.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i send pictures for di event go our farmers whatsapp group.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dis cocoa beans must to dry for at least seven days.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we put the okra wey we [um] pluck [um] for inside bag wey leaves wey don dry full insde
PAGS1F1
15-29
AG
female
our team register early so we go fit lock chair for that policy talk wey concern trade access.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dey dey store sprayer straight all the time make e no go leak.
PAGS1F1
15-29
AG
female
to dash de first corn wey we harvest to our friends na part of our ancestors farming culture
PAGS1F1
15-29
AG
female
we don link up with people wey dey buy [um] cashew nuts from our farm.
PAGS1F1
15-29
AG
female
to remove groundnut [um] pods from ground wey dey plant am you gats use [um] hoe.
PAGS1F1
15-29
AG
female
if you cover seed with dry cotton wool inside container e go help control the water wey dey inside.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem bring out one national agro fair calendar wey go help [um] farmers show face for all di zones. [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
we carry corn wey [um] comot from first harvest for [um] basket go see de [um] onowu.
PAGS1F1
15-29
AG
female
no dey put water for leaves for evening e go make mildew worse.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem do free registration for farmers wey at ten d all the sessions for the fair.
PAGS1F1
15-29
AG
female
even seed wey dry well you still need check am every month to make sure say e safe for storage.
PAGS1F1
15-29
AG
female
disease control no dey only protect this season [um] e [um] go also protect harvests way dey for front. [um]
PAGS1F1
15-29
AG
female
him use stick wey no [um] big take [um] break the cocoa pod e [um] con open
PAGS1F1
15-29
AG
female
i help stand for our [um] co-op info desk on the third day third day of the fair.
PAGS1F1
15-29
AG
female
no borrow or give person chemical if you no tell am how him go take use am well. am well.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem bring solar threshing machine come show for innovation stand inside kano agri expo.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dey gather gather okra together con dey
PAGS1F1
15-29
AG
female
groundnut wey dem wey dem go harvest go plenty after dem put chicken faeces or shit for d farm.
PAGS1F1
15-29
AG
female
[um] groundnut oil dey cheap pass vegetable oil [?] for our market.
PAGS1F1
15-29
AG
female
groundnut wey dey pluck this year yapa
PAGS1F1
15-29
AG
female
the yam na twenty-five kg if you measure am
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem dey download farming book for hausa and yoruba from one local online local online library.
PAGS1F1
15-29
AG
female
we keep some groundnuts wey comot from de first harvest for [um] our local festival next week.
PAGS1F1
15-29
AG
female
di cow breed we dey train now dey give more milk and dey born twins steady.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dey bin use yellow plastic drums take carry palm oil do anoda place.
PAGS1F1
15-29
AG
female
i do quiz on how to dey feed goat for one online livestock learning website.
PAGS1F1
15-29
AG
female
dem tok say to dash de first harvest dey bring favour and plenty beta beta things t de farmer.
PAGS1F1
15-29
AG
female
that hybrid method make money increase and expenses go down.
PAGS1F1
15-29
AG
female