text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
i dey tells you but i dey enjoy am shaa as i dey inside house dey watch movie | positive | train |
this policemen on brown road just begged for money by saying this to me and my guy bros abeg na wetin bird chop na im e go use fly help us lol | positive | train |
gov wike dey clear anybody doubt for ph just what we need in lagos | positive | train |
update first dance video for this year drops tomorrow pm nigerian time i wish i could drop it now sef but we wait leggo | positive | train |
na him be say my house dey d london side of kubwa n na true light steady here well well | positive | train |
ehen just incase im giving you small butterflies in ya belle please speak up oooo who knows inno maka na adighi ama ama ooo we could become a spectacular hussy and wifey las las regardless of who the shooter and shootee is biko | positive | train |
tall boys like us na dem dey rush us | positive | train |
omo wer una dey see dat kind relationship na | positive | train |
hakarat don come again with another ogbonge league party come and chill play and chop money as you dey play snooker for our lounge | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.