text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
be like say na port harcourt man i go marry una slangs dey burst my brain biko application for fine port harcourt guy fluent in slang speaking dm | positive | train |
omo the kind rice n stew with plenty meat dem dey carry pass here for nnewi eh home training no gree me order | positive | train |
fine bois like us we no dey too fine woman like that na den dey rush us | positive | train |
imagine me dating u and you dont want me to quarrel or annoy u u wan waste my talent be dat na | positive | train |
money go fit me | positive | train |
video budget na like m i still dey gather am u fit chill small | positive | train |
na why u still dey kano dey enjoy yourself | positive | train |
anybody wen talk say that and proposal no sweet na jealousy dey catch am | positive | train |
lmao dem don dey sub oddy | positive | train |
money no go swt if owu no dey posi no go sale if óku no dey star player no go shine if otu no dey no go rap if passion no dey thank you | positive | train |
my love for the back of this top its magic na the work wey we dey do | positive | train |
okay marry otis | positive | train |
abeg rate my pidgin we dey come through with your favorite products wey you fit buy at boku discounts free gifts products trials and education sef dey we nor fit wait to you this september | positive | train |
i dey ask simple question still some people dey find my trouble wetin be your plan for christmas and how you dey celebrate am very simple | positive | train |
if i dey enter your eye or you like me and no fit talk am time dey go ohreporting live from paris | positive | train |
guys guys una know that stargirl for twitter ba that stargirl na i swear she been dey give me green light today she was just smiling at me i think she wants the boy | positive | train |
realmadrid will surely approve dat we de fan will surely be wit u on hazard up up upde galacticous | positive | train |
dem say if we dey dance like this say na red i kuku be japanese cos i dey dance fire | positive | train |
we had jaywonjuwonlo in our studio today at lasgidi fm on with mama t and rugged pastor make una enjoy the rest of una day oo and make una dey tune in to fm for your no owanbe | positive | train |
igbo fufu na d best dem no dey turn am for pot na pounding | positive | train |
so im not sure if im in the club i was at last night or church everybody face just dey familiar its like achapel all over again if you know you know | positive | train |
shakarashop na breakface shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri nigeria | positive | train |
how una dey my ppl e ku ile o our valentine sets just landed with top notch quality as you can see duvetset this is not our regular sheet o quality starts and | positive | train |
all the good good things wey we dey do for girls our reward na for heaven | positive | train |
na project pastor chris sure pass the way i dey look am make i still dey observe am first we go start in months time | positive | train |
ill try tho e no dey hard me ooo | positive | train |
omo when don baba j go bless me like did i get frame i get twitter i get vbank na only send me your account remain god abeg do am for your boy | positive | train |
if e no be tears of joy forget we no go cry again | positive | train |
make i wear mask for inside car again e dey bag | positive | train |
make una cut amaka my babe some slack na them no dey disappoint again buh that leg work na fire | positive | train |
r e d im still taking orders o edakun come and buy cloth o its and it can be customized to your preference it comes in sizes uk if you dont buy i no go get money to chop o please send | positive | train |
dis na one of the coolest gestures i don see since i start adulting fit afford a gazillion load of titanic cakes but wifey quietly press with portable starlet cake for him th birthday ladies no enta debt to show love if the love is real size no matter | positive | train |
we wan hail fola e don receive alert kapam | positive | train |
you don dey mature my boi im so emoshuna | positive | train |
how far brother e don tey ooo hope life is treating you well | positive | train |
you dey ask for the pc boy me i be ph boyhelp me sef na my account dey standby | positive | train |
na so e dey do you you don start e dey shark you abi | positive | train |
lmao davido said should keep their awards e say e don dey peel i love this guy ️ | positive | train |
me go sha dey chop free kilichi dey go | positive | train |
good morning fam come and buy breast lifts o its not for fallen breast o️ if u no wan wear bra comot house na the solution be this and its for a give away price in a pack price k | positive | train |
i dey road dey go back to school man dey twitter dey watch | positive | train |
my gunman must be licking his lips cos united is coming to town next week my winger sef go dey plot | positive | train |
your opon sef dey | positive | train |
im an old man in a young body oshey im glad i dont age u think rmd is sugar daddy goals wait till im in my s | positive | train |
my broda i no get colleague u don see me dey do bant before or post any act they trash am there are things i do and there are things i dont im a lover of good music regardless of the act | positive | train |
shrimp fried rice no dey their level e get him own level entirelythe level of kings this one na for locals | positive | train |
paddie mithanks for your patronage always wahala for who no dey chop lavonne cuisine ooo | positive | train |
wey yemi dey i hope say she d dance to dis tiwa new jam no try compare ur self with africas first diva lovalova | positive | train |
where my guys wey sabi better thing dey quality ️ affordable ️new andhot kk available in sizes whatsapp delivery is not | positive | train |
she concluded that she is done stressing with our generation and na only prayers fit help us then proceeded to advice me that maa lo fe e to maa paa e lori bed oo joor oko mi shanu mi oo | positive | train |
e go be later my g na t fare to warri i dey find like this | positive | train |
im hearing some good things about owerri female students omo e be like sey na there i go do my masters oooo | positive | train |
you wey originate the question nko o but na good question sha make you try cc me when u don get the answer | positive | train |
baba god na my joy giver baba talk and do even not talk and do sef join️ his word no dey fail and he too love me too much e choke mi goodly | positive | train |
dat no go b problem if na u i de marry u will take care of the bills | positive | train |
like for real mehn shelby and cigar=and na this guy dey make me dey use cigarette do lipstick | positive | train |
loving how whitemoney liquorose cross pere also push the ignore button ️️ una dey do like una too much we sef no dey see una top six for the win abeg | positive | train |
my man just air before naira go cast he btc transaction wey e don dey arrange since | positive | train |
i claim the money ijn oya wetin be her handle | positive | train |
e don happen all dresses made by me | positive | train |
lol just like dat send ur acct number dis i no dey watch ball but i love chelsea | positive | train |
so this new v bank has been trending and i don open new account whats next make una reason my matter na as god go bless una times thankio | positive | train |
fine ankaras like these na people wey get good taste dey rush dem oya select and pay so i go know say you get good fashion sense too beautiful fabrics for beautiful people | positive | train |
this dress is so comfortable i can say this because na me dey inside what im driving at is you should get yourself one or get one for someone ️️ | positive | train |
abeg do your edit na this option i use chop the last time banks share am | positive | train |
na we dey supreme court dey settle since yesterday oooh | positive | train |
naso this morning i just dey remember the day i play odds wey later enter i just dey imagine say i put like k ontop am boom o ma ti dun ju | positive | train |
seriously e be like say aunty vee don dey catch feelings o | positive | train |
i fit set you up with the other | positive | train |
lol hope say na you give chiamaka hand in marriage to the husband o | positive | train |
na sani ko you don find one girl wai don make you like am add barcelona | positive | train |
we wan appreciate for all the work wey e do for manchester united years no be beans ️ we go miss am na leader one way | positive | train |
cant they just say i dont like you or im not feeling you and let the person go ee de pain sha hope u no de do like dat | positive | train |
i had to get drunk on chivita that night told her few months back sha as we all don age up i guess she regrets it but now na dem dey rush us | positive | train |
one of its kind perfume oil wey pass perfume oil any fragrance wey you want please retweet my customers fit dey your side | positive | train |
frosh somebody freshest of his kind chairman na dem dey rush us association member beard gang group | positive | train |
fine boys like us na mamiwater dey rush us im not you peoples mate | positive | train |
fine boy wey con sabi sing again️ | positive | train |
nah man wey dey reason dey scratch bear bear~ best birthday wishes to me kindly drop some kind words | positive | train |
where una de see this love | positive | train |
make i send u gps to k house na there e de happen | positive | train |
okay we dey wait patiently | positive | train |
tacha has forced me to start carrying bottle water everywhere i hear its a massive boost for a smooth skin yet nigerians couldnt even see that positive thing about her o but na to slander and insult her una sabi try looking at the good sometimes | positive | train |
hood ma pa mi naaaa shey you fit remodel human being i can do with some remodelling myself | positive | train |
boss my model abeg show ur boy love la me self wan use iphone x even if na second hand god dy with u boss | positive | train |
what of me na nana na na na nothing feels better than when i dai with you | positive | train |
now i can sleep we go dey watch the remaining for youtube later to live streaming e go be | positive | train |
grandma you will celebrate but after d remaining na god hand e dey kudos u ma | positive | train |
dem don strt again am leaving d country am leaving d countryna wetin dem go do der na to carry drugs dey sellinstead y u no sell pure water ur own country wey u no say nobody go arrest uy ja dey go outside dey misbhav na omo dis kin tin tire me ooo | positive | train |
lord am grateful na my song white woman they vibe to like say she dey with me for studio when i dey record the song believe in your self and never let any body tell you that you can not do itgod is with you | positive | train |
cow wey no get tail na god dey help am chase flies oluwa abeg my only flies now na cold abeg help me run am | positive | train |
people wey no dey haggle price awon okay send your account number ill make the transfer now | positive | train |
my bedsheets are well made to stand out bedsheets wey get quality e no dey wash or fade over fine dey worry am e go fit your bedroom too n click this link make u buy am abeg tap retweet for your home girl | positive | train |
add that special red oil pepper sauce join down am with pepsi wen dey sweat and the rapture don complete walahii | positive | train |
dem no dey give person food for dream again o tinz don hard | positive | train |
swipe skinny joggers with side stripe️ price n̶ ️ color khaki size l dm to order shakarashop online shop wen sabi you sef go dey do shakara warri nigeria | positive | train |
im a product of grace everything i am and have are because of my faithful god if you ever ask how i made it when i do and i say na god no vex for me | positive | train |
i hope youre watching your team now me sef dey watch ooo romero na good keeper sha | positive | train |
fine boy like stayboy dem no they rush nike na nike dey rush am | positive | train |
chai see wetin i dey like na | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.