text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
e good ai | positive | train |
i know say nobody don know me but you ma wet know me bring work come make them know wetin i dey do nah️ awada onitsha | positive | train |
cant wait to open my luxury incense and humrah ️ from kamshi kamshi bakhoor ️️ the scents is all over already sef | positive | train |
everytime i wake up na your face i wana see without make up abeg meku no break up cuz i no fit stand to see you take up i like the way you move lyrics for you dear | positive | train |
girl i love your color e be like cookie wey don bake | positive | train |
yall abeg be gentle wit me when i blow o abeg | positive | train |
happy married life john adedapo and regina titilayo god bless you and dwell in your new home john youre now a married man make sure you chop well and get fat abeg na bachelor like me suppose dey look thin and dont forget to name your son adewale | positive | train |
i want to love somebodys daughter so badly na me dem go dey use as model husband for prospective suitors coming to marry the other girls in the house | positive | train |
ur sonmy nephew decided today is arabic speaking day oooh were doing islamiyya im ashamed of myself ur girl no sabi wetin e dey talk na to say toh ina zuwa but las las im proud of him | positive | train |
nls chronicles im in ethics class thinking of what to eat and how to pay for the food boom i remember say person fit chop on credit thank god for crown kitchen hustle oo no go dey chop on credit like me here | positive | train |
the way im rushing this series ion wan make e finish na to dey watch episodes per day | positive | train |
una fit don jam for that ur amala joint na | positive | train |
tacha na you dey reign oh na you dey reign oh effortlessly you dey reign geographically you dey reign na you dey reign oh you nor dey carry last you be authe authe authentic queen | positive | train |
even for court sefperson wey dey innocent go talk say him dey guilty after seeing your beautiful facebeautiful agbejero | positive | train |
omo all manchester united fans dey don delete all their banter tweets dey drafted obafemi god bless you | positive | train |
if you wakeup and you dey read this tweet jst know say na god oo nor be your power if you enter moto come down sound make you know say gods grace dey your life if you get life thank god ooooooo should constantly be our attitude | positive | train |
on a special day like this clean babe like me na dem dey rush us | positive | train |
awwwn julia thank you but i aint a troublesome pesin na | positive | train |
as u dey fine like this na dem dey rush us | positive | train |
see as the pigin dey totori for ear | positive | train |
wizkidfc i hailo wizkid just dey where e dey chop suya and ciroc and e dey trend like like this | positive | train |
alaye e don do stop explaining for them i don delete tweet dem go rest | positive | train |
bro be strong wahala non dey finish me self dey struggle i dey look up dey believe say light go shine soon dont allow a rough patch in your life tomake you think your whole life is worthless you dont judge a whole journey on the basis of one pothole hold on thngs go better | positive | train |
na cartoon network fit follow dem watch | positive | train |
see persin wey u got i don become an adopted family na make me like this ogbonge club abeg make una welcome me | positive | train |
you too serious to | positive | train |
️ i still dey laugh | positive | train |
make i go sleep now after i don listen to badman song by cos na wetin i dey wait for be that wey make i never sleep | positive | train |
i just enjoy seeing people winning so bad e dey be like say na me the good things dey happen to | positive | train |
wale applause ti fo table from his oau days na him i don sabi say the guy get content | positive | train |
serious wahala for people wey no dey use vsp botanics dont procrastinate rush now and place your orders on vsp botanics ig page and join the glowing skin gang the quality is premium and effective for your skin | positive | train |
guyscrolling down my tl na only your lmaaaaaoooooooo i dey see everywhere who dey lick u dz morning | positive | train |
na only god fit touch your heart you just help me pay for this phone father of all | positive | train |
so nysc sent some female corp members to my place of work and i am supposed to interview them lol me wey no get sense and they get nyash interview never start but i don accept dem already | positive | train |
i sha know im getting freebies na u sabi the rest | positive | train |
i trust you na na this kind thing you dey like explain | positive | train |
oh see better pikin dem god dey create i beg baddest tailor a babe ️ | positive | train |
this one na weda you like am weda you no like am the thing be say you must buy my market nne the hustle is real o ill soon start dragging twitter people for trouser make dem come buy my yard sale sef | positive | train |
true talk how far naa if you no fit adopt me i fit dey sweep and mop innit | positive | train |
na your people na abeg help me put mouth beg | positive | train |
na baba dey smoke na babe dey high which one be swat again | positive | train |
girl wey dey gimme joy con join my club too | positive | train |
one thing you should do this year is take your health seriouslyvery serious ️️ dont neglect things that you think are trival health is wealth na person wey dey alive dey flex️️ happy new year | positive | train |
you wey dey find the pitty tell odogwu say we like to party obo abeg locate me oh i no go give up | positive | train |
even if you no go buy help us retweet e get why | positive | train |
you ever cook something so amazing that even you sef dey greet yourselfchaii gbagbe yvonne you sabi jollof rice no be small | positive | train |
sis thank youthank god say e still dey sef lol happy new year in advance oo | positive | train |
una carry pikin de play this kind expensive joke they cannot the ones who can no reach | neutral | train |
hello is this how mikel or the entire gonna bring back the world to the this one wey dem jus dey fall fall for ground where dem confidence dey na na like this dem wan take face iceland | neutral | train |
don jazzy u no go favour me too na only users u wan help finish i try open my phone no gree open am no be say i no like better thing o | neutral | train |
this laycon don dey vex me sha allow the girl chill you making mockery of yourself | neutral | train |
missmrs doeyhin i would appreciate the opportunity to interview for this role im certain i will be a good fit im not crazy though | neutral | train |
ero abeg send me namo number i wan ask am whether this win don qualify us for ucl | neutral | train |
as you see me so i want to be like don jazzy but i dey wait for baba god mek e pick my call until then i dont want you to look at me like i am stingy i no get ni | neutral | train |
just if blesses you abeg no forget the money wey i beg for whatsapp make i fit see tfare go work tomorrow | positive | train |
them don dey sell black market o and baby girl like me cant queue epp us na big daddy | positive | train |
anytime i see begging a woman for forgiveness in movies e de do me one kain thats how ill be shouting chai chai he begs like hell die if not forgiven his nwirinwiri is too much | positive | train |
guy if na me im sha raising brim and stones in your school o lol how im paying m and you dont know or didnt think to inform me beforehand that my son has already chosen his path and its not school | positive | train |
lmao you bin dey tell me small small but na you worse pass | positive | train |
im still awake because alcohol na bastard everytime i try close my eyes e they be like person carry my house for head they jog | positive | train |
whatsapp saw this first how una lockdown de go my people me im learning disturbing the entire house mbok isnor me boredom will kee and glowing and please give us light sometimes too in karu na the heat is too much | positive | train |
na me una dey live on im spending money small small so e no go finish now i have to take care of you too as a nursing mother with twins im just angry goats can eat their foods are expensive im going to name them bitterness and pain cause right now im bitter and in pains | positive | train |
so na like this you go dey look my account make e empty abi come make we talk watin u want make i do again | positive | train |
im in sefia pains see my description sef ai know say i ugly but me dey joke with u na | positive | train |
chiiiiiieinot even naira marley sef i feel your pains bro cos like dis like dis don tolive and gunna de around as we speak | positive | train |
pls broda na food money i dey fine oooo ps no be food ooooo pls help me now pls | positive | train |
no be until i post your picture mean say i love you my momma wey i love️ pass i no dey post her picture and she no dey vex | positive | train |
boss i no dey see for twitter na and i dey watch your online show now bros my question is do what you know how to d best gtbank kareem yaqub | positive | train |
ahh mummy wa na full thread how she dey make sure se you get sense how she dey always make boys happy her pepper soup free heineken omo opoorr mama is in a better place | positive | train |
brymo is a gift to humanity we dont deserve him na society dey enforce the rule but na woman dey dictate the rule but wetin man go do na to break the rule for good what a gift what a blessing what a rendition what a talent i stan a living icon | positive | train |
never gonna carry any man on my head again sha na so i put one for header ready to paste him on my forehead sef dey love up and down till i checked his phone i wanted to faint | positive | train |
person wey dey support club wey copa dey ray be like world cup to | positive | train |
my brother i just weak like dodo wey dem dey times | positive | train |
they are not mad na he look u say u nr fit pay for better apartment no b im make am carry u go banana pond go rent house | positive | train |
and na one man go dey chop the sexy girl work like this | positive | train |
just broke my heart i checked my notifications and saw a new video just when i settled down to enjoy it boom e don end o wrong nau na this same reason we sue simi for duduke that year | positive | train |
gaskia na true ooo why you go like my sister nah when i know wetin you dey do other peoples sister | positive | train |
ogs had better started working i no fit dey shalaye wen people dey banter | positive | train |
mackson wan invite boys come drink gordons for him house i no dey interested bros i dey okay with my lacasera for house | positive | train |
lmfaooooo fine face wey be sey bola wey dey sell bread for yaba get | positive | train |
but stop na people will think its true na ive not met you guyyyy you dey edo i dey lagos | positive | train |
somebody help i wanna renew my sub and i mistakenly send airtime to another number with just one number with imidiate effect i call the number i swear this nigga say bros i de look for hike to sub i no fit talk again na so just go | positive | train |
omo this love don dey enter my body again i think say e no dey last ni i was wrong | positive | train |
please what does he not know ah me sef wey study botany no know this one up until now thank god im stanning him | positive | train |
dele momodu and terry waya dey plan wedding kidd dey catch cruise now ship don strong erica | positive | train |
you people na dont let me start begging for money na i can work i want to work i am ready to work please come and buy jollof rice for lunch tomorrow place your order now e jor biko mbok da allah kindly retweet please my customers are on your tl | positive | train |
person bin tell me say if i open abeg account i go receive money immediately its been hours since i havent received anything make una dey talk true sometimes nah | positive | train |
na ronaldo bobrisky kayode wey get money dey reply random babe im not fine message this period the rest of us na to japa if we see such | positive | train |
i fit marry am iswear as e dey smile my belle just dey do me one kain | positive | train |
mama purity see as u set over fine dey worry u and chikalaoh boy see figure chop kiss una fine | positive | train |
una dey threaten jack ontop e own property | positive | train |
arsenal una dey see una mate see liverpool rush manchester city with fast goallike say them promise extra sunday rice with chicken inside ️ | positive | train |
there is one guy on this app thats not fine but una dey always hype am and e dey headache me | positive | train |
who is doing who i don mumu myself before sha i go still send her money before i came back mama don get belle tragic | positive | train |
if you go buy buy market e je ki ori wa pe ninu bus yi oooo no dey price market like say no be money them this sellers use buy am sef now kilode gan | positive | train |
people wey dey carry this pose dey like amebo die | positive | train |
mumsy ehn e go just make person vex how will you get to airport then remember you forgot your passport at home make i no too talk sha me sef go old | positive | train |
so painful i could only help someone with ah but when did i turn to this na my village people make una leave me na abeg i need money enu gbe please | positive | train |
she no reply me so i don chop my l in peace why you com dey mock me | positive | train |
dear anon please locate me toooo na is it because im black na black i black i no kill person na is it because im big na big i big i no kill person na bikonu locate me | positive | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.