text
stringlengths
21
14k
Wia dis foto come from, Getty Images She say di caretaker shout for help wen im see di lion dey attack Van Biljon and neighbours rush come help.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dr Ogbonnaya Onu say old ways don dey give way to new ways of doing tins.
According to Yusuf Sani wey be sabi pesin for Sharia law e tok say pesin wey disrespect or abuse disciplines of di prophet no go get same punishment as pesin wey abuse di prophet himself.
Another thing we de for inside dis tori UN dey prepare for 40,000 Cameroonian refugees wey fit enter Nigeria1st November 2017 Cameroon: We no send 100,000 Nigeria refugees go back28th September 2017 Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours...
Wia dis foto come from, Getty Images Hawkers Hawkers dey dey veri busy during election time.
Stratolaunch design di plane to dey drop rockets and oda space vehicles wey go weigh up to 500,000 pounds for altitude of 35,000 feet.
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: Benue governor don blast Defence Minister26th January 2018 Benue Killings: People dey protest for Nigeria national assembly18th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you45 minutes wey don pass Infor...
Tori be say im don coach nine different Portuguese clubs before and also coach clubs for Cyprus and Saudi Arabia.
Dem dey rank according to Teaching, Research, Citation, Industry Income and International Outlook.
"Most of di arms wey dem dey produce dey land for Taraba State as di major buyer dey for dia and we dey try to catch am," im explain.
Posted at 14:23 11 June 201914:23 11 June 2019 Dem don nominate Hon.
But kontri pipo say deh for stop fight, reconcile pipo first.
Mr Oyekanmi add join say if di pipo wey submit petition against di senator wan re-carri anoda one come again, di law permit dem to present anoda one and INEC go still pass through di same process again.
She say new prime minister go cancel di timetable to comot from Europe for 29 March 2019 ''delay or even stop Brexit''.
Im advice say di best tin for anibodi wey wan use herbal medicine na to go meet specialists wey dey deal on herbs and oda local medicine and follow di way dem talk to take drink am.
For 2017, International Monetary Fund (IMF) report show say tourism make up 40% of di kontri GDP.
Adamou Ndam Njoya na di president of di Democratic Union of Cameroon (UDC), wey be opposition party im create for 1991.
For im comeback, Tic Tac tok say e no dey ready to trade words wit Shatta Wale as e dey "bigger dan" am.
Afta di 2015 attack, thousands of pipo enta streets to protest and di hashtag #JeSuisCharlie (I am Charlie) begin dey tren around di world.
Another thing we de for inside dis tori Haile Selassie: Di king wey rule di only kontri for Africa dem no colonise1st June 2018 Buju Banton: Di ogbonge Reggae star don comot prison afta 7 years8th December 2018 Di village where men and women dey speak different language23rd August 2018 Canada don legalize Marijuana but...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Black market common for Nigeria as people no see fuel buy for filling station Baru tell di Joint National Assembly Committee on Petroleum Downstream say na some bad guys wey dey use corner-corner smuggle fuel cross-border na im dey cause am and if dem no stop...
Chairman of di Nigerian Union of Journalists (NUJ) for di state Samuel Numonengi confam to BBC Pidgin say di fire wey start from di transmitter room spread enta di studio, destroy tins dia.
Na eight minute e take West Brom forward Solomon Random to score di first goal of di match .
Rihanna and Kim K share her tori for internet and dem talk say law for America no try for Brown.
Oguta Lake, Imo Wia dis foto come from, Google Imo state na di home of Oguta fresh water lake.
"E sure say James no be di last pesin wey go enta dis kain trial."
ria: Cow no allow plane land for airport 18 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Airport authorities for Nigeria don beg passengers say 'make una no vex' after plenty cows waka enter airport, come block plane wey wan land.
Emir Sanisi also tok say im support as dem close di Seme border between Nigeria and Benin Republic.
Some of di pilgrims give di python goats as dem dey ask am make e cure dia sickness and comot evil spirit from dia bodi.
E don reach five years wey Ogochukwu dey try stop smoke Igbo.
Victor Ogbonna one of di oda men also tok about im experience.
For September 2009 dem appoint am as di chairman board of di Federal Psychiatric Hospital, Calabar.
Na dem go provide lawyer wey go represent di party and no be di state suppose bring di lawyer.
Im lawyer talk say Judge Brinkley bin tell Meek make im remix one of im song - On Bended Knee, come mention her name inside.
Honorary Doctor of Humane Letters Degree, Duke University, North Carolina, USA, 13 May 2018 77.
She come use cunny way carry $35,000 comot before dem even know say she be thief.
Ogbonge crowd gada around di world for climate strike Dem file di complain small time afta ogbonge activist from Sweden Greta Thunberg change am for world leaders with her speech for di UN Climate Action Summit wey happun for New York , America.
Imo state governor Rochas Okorochas don swear-in new Commissioner for Happiness and Couples' Fulfilment but how dis kain ministry go work?5th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste t...
EFCC dey accuse Chukwuma say im allegedly use fake documents to borrow money from GTBank wey enter billions of naira but wen we follow di motor businessman man talk, e say notin like dat happen, say in fact na di bank dey owe am 22 billion naira.
Have given my own promise money to Tacha and all I was just saying was people should hold on to their promise.
Eminem wey im real name na Marshall Mathers, also release music video for Darkness, one of di songs inside di new album.
E add say dem still make efforts to arrest di father of Ibrahim wey still dey at large.
hoto: Queen dey celebrate 70 years for marriage 20 November 2017 Di Queen and Prince Philip, wey marry for 1947, dey celebrate dia wedding anniversary on 20 November.
Among dem na political leader, Akere Muna weh e say suffer, killings don become na de new normal tin as e condemn weti happen for Ngarbuh.
Cameroon dey Group E wit Canada, New Zealand and Netherlands.
Another thing we de for inside dis tori Japan: Princess Mako don announce engagement4th September 2017 Gucci Mane: Di love story wey save im life18th October 2017 Love letter wey Obama write college girlfriend don show19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pas...
Di couple meet for dressing room for 1980 after Berlusconi see Ms Lario perform for Milan theatre.
50 deadi burn inside di mortuary inside di fire wey happun on Saturday December 29 around 4:00pm.
If you try deh go beat you.
Sadly, like Senator Okposu who was appointed Chairman of the Press Council, they are both dead.— Femi Fani-Kayode (@realFFK) December 30, 2017 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 President Buhari appoints Late Senator Francis Okpozo who died in December 2016 as Chairman Nigeria Press Council.
Ghana: Women dey bleach babies for womb plus cosmetic pills 27 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis beautician for Nairobi, Kenya dey show how to rub skin-lightening cream, on March 18, 2015.
Di accident happen just hours after Aguero bin attend one concert for dia.
Actress Pat Ugwu: Instagram twerking dance video of Nollywood actress wey show her bumbum and naked bodi for IG live vex some fans
See how di moni take waka.
See latest you need to know4th September 2020 Ed Sheeran and Cherry Seaborn announce birth of dia daughter Lyra Antarctica – See oda celebs wey become parents dis coronavirus period1st September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 Nig...
Although e be like say na only pipo from Germany dem dey expect for now.
‘Our ambition na to win gold for senior Olympics’ 21 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Meet di girls wey wan win gold for senior Olympics Ayomide Bello and Blessing Amusan, na two girls wey don become the first to represent Nigeria for Canoe sports.
Di crash happun near Inca,for di north of di popular tourist island wey dey for di coast of mainland Spain.
E say dem suppose remove leaders wey no sabi dia work, to put money for education dey necessary but dem no dey do am.
Herdsmen don attack Olu Falae farm
E tok say, "Yes, e dey fast, because we dey rush against di virus, no be competition for di scientists but na for humanity".
Di luxury goods company go also mentor am for one full year.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon opposition leader Maurice Kamto go stand trial for military court29th August 2019 Opposition say Cameroon Police arrest about 100 party mimbas wey march2nd June 2019 Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections18th Octob...
pic.twitter.com/wTgSrZjFWy— Muhammadu Buhari (@MBuhari) August 25, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Today we move one step closer toward a world without polio.
Nigerians reply to Fashola 24 hour light Declare 'state of emergency' for federal roads - Senate "Di roads no dey as bad as pipo dey always portray am.
Afta dem complete dia own two months, 200 and 300 level students go also resume for anoda two months before dem write examination.
"In any case, we go enta recession, wetin we dey try do, na to make sure say e dey shallow and we fit come out of am quickly by 2021".
World Youth Skill Development: 'No shortcut to success'
Di Koran say devil tempt Ibrahim, and encourage am to disobey Allah and spare im son.
Worry bin dey afta im begin cough during Ash Wednesday service, according to tori pipo Il Messaggero.
Nigeria waka for dis competition begin wit 1-0 loss to Germany for dia opening game.
For many years, pipo for China dey fry cockroach, chop am.
Woman wey take her hand, pack her poo-poo comot di toilet of man wey she dey friend because ''e no gree flush'' enter trouble, after she go try collect di poo-poo back.
Nigerian goment announce on Wednesday say di price of petrol go increase to 151.56 per liter from di 148 wey di price currently dey.
Anoda tin way dey make flood mata bad na wen goment officials wait until dams full before dem release excess wata.
Anthony Joshua & Tyson Fury don agree to fight two times: See di comma wey dey di agreement 10 June 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anthony Joshua hold three for di four major world heavyweight titles, while Tyson Fury get di other one Two time world heavyweight champion Anthony Joshua...
2020 budget: Buhari go present di spend moni plan today 8 October 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Nigeria President Muhammadu Buhari go present di 2020 spend moni plan, budget proposal give di National Assembly today.
ameroon news: Hospital di chase victim wey no fit pay bills afta Yaoundé Rond Point Damas explosion 25 July 2020 Wia dis foto come from, Nke Prisca Kontri pipo don forget say local bomb bi explode for Rond Point Damas, (Damas Junction) for Yaoundé-Cameroon, life don turn to normal, pipo di buy and sell for de explosion...
Wia dis foto come from, Nigerian presidency President Buhari say di recent acts of xenophobic attacks on Nigerians and oda Africans inside South Africa shock am well-well and na embarrassment to di continent.
Producer: Dooshima Abu Video journalist: Fatima Othman Another thing we de for inside dis tori Mpape community for Abuja wia drinking water na wahala15th April 2018 3:19 Video, Ruga village for Abuja wia small pikin dem dey get eye palava, 3,1923rd October 2018 0:58 Video, Abuja indigenous women wey di harvest sand to ...
BBC Reporter for Kano ask Yarwa wetin be 'Miharri' (beleful) for Fulani language and e tok say e no know wetin e be.
Victor Moses - Nigeria & Chelsea Wia dis foto come from, other Wetin we call dis foto, Victor Moses Moses don finally show imself for Stamford Bridge - e end di season as regular starter, Premier League champion and with FA Cup runners-up medal on top im neck.
Skip Twitter post, 1 NOTICE: ACCESS TO AIRPORT TERMINAL BUILDING IS FREE.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Women for farm Make Nigerians sef epp themselves, make no middleman no dey try enrich him or herself by inflating price of farm produce Investment for agricultural production na everybody business.
Cameroon don confirm say secessionist leader dey Yaoundé Cameroon: Opposition wan hold dia Congress De anglophone crisis don di leave frying pan di jump for fire and USA Embassy for Yaounde don tell e kontri pipo make de no go de regions dem till March 7, but President Paul Biya tok recently say life don dey turn to no...
But di kontri secret police later release statement on Saturday 7 December, wey tok say no be dia men enta court to rearrest Sowore.
Another thing we de for inside dis tori Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency9th October 2018 Kevin Spacey: Netflix don suspend season 6 of House of Cards1st November 2017 This is America: Di video of rapper Childish Gambino wey dey make pipo talk10th May 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before yo...
We need to dey write to and for each oda, and we also need to play.
oronavirus updates: Durex condom oga say pipo no dey too do kerewa during dis lockdown 2 May 2020 New Informate 9 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di oga of Reckitt Benckiser, wey be di owners of Durex condoms, don tok say pipo no dey too dey do kerewa because of di coronavirus crisis.
"If wen I dey goment I no chop moni, e no dey senseless for me now to chop dey moni wey good Nigerians contribute to my campaign because dem want beta Nigeria?"
I dey proud of how Britain don put mind to support Nigerian people wey dey fight terror."
Wia dis foto come from, @premierleague Wia dis foto come from, Sportsman Luck epp Kompany well well 32 minutes: Manchester City defender Vincent Kompany chop yellow card afta im do sliding tackle to brush Mohamed Salah for ankle, but somehow referee no give am red card... Wia dis foto come from, @garylineker Loz Smith:...
Deh say security and defence forces go continue for do work for professional way for protect kontri pipo.
For their ruling, di judges say Ghana no commit any crime as dem don dey drill for oil dey go for di sea area.
Ghana vs Benin Afcon 2019: 16 teams saf Black Stars no fit carry trophy, how much more 24 teams – Ghanaians react 25 June 2019 Wia dis foto come from, Visionhaus Wetin we call dis foto, Asamoah Gyan don appear 105 times and score 51 goals for Black Stars Black Stars Coach, Kwesi Appiah sey de Ghanaian lads go surprise ...
Website - Like Apps, make you no dey enter anyhow website.
Some other things wey Ghanaians go wan see be how di budget go help manage di economy make fuel prices go down from di current Ghc5 per litre.
25 May 2019 As Nigeria dey countdown to 29 May, BBC Pidgin don waka enta streets from Lagos to Rivers, Abuja and even Kano to ask pipo how dem tink say lawmakers for National Assemblly don perform since 2015 wen dem start to dey make law.
Kanye West: See oda American celebs wey turn politicians 5 July 2020 Right from way back, celebs for United States, weda na actor, musician or TV presenter, don dey move from popular celebrities to politicians.
She lose one match against one underdog wey dem dey call Roberta Vinci.