text stringlengths 21 14k |
|---|
Di number of self-made women reach 72 for di first time, e go up from 56 from one year ago. |
Di number of Chinese pipo wey dey do business for Kano dey increase every year. |
Arsenal go face West Ham next for Emirates on Saturday 25 August. |
Wia dis foto come from, Go Fund Me Wetin we call dis foto, Vitoria Mario say she no sabi speak English when she first reach UK for 2016 Na Netflix teach me English Di teenager, wey her mama still dey live for Portugal, tok say her family no get di money to support her and na why she go online to beg for di money for ac... |
Kagame serve as Chairperson of di African Union. |
See di full list here; Antigua and Barbuda Argentina Barbados Belize Bolivia Brazil Canada Chile Costa Rica Cuba Dominica Ecuador El Salvador Fiji Grenada Guatemala Guyana Honduras Jamaica Lesotho Mexico Nicaragua Pakistan Panama Paraguay Peru Saint Kits and Nevis Saint Lucia Saint Vincent and the Grenadines Tanzania T... |
Police arrest two suspects for Port Harcourt hotel killing Why we insist say 'prostitution no be option' for PH girls Di protesters dey demand make security agencies sit up to dia responsibilities and catch di killers. |
Spain Prime minister wan start campaign for Catalonia ahead of elections 12 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na di first time Rajoy go visit Catalonia since Spain start direct rule for di region. |
As Nigeria go do election next year, tori be say Nigeria na "major priority purpose" because by 2050 Nigeria go be "di number three kontri for world with most population." |
Harvey Weinstein: Lupita Nyong'o na victim too |
And we no fit fail on dis," she tok. |
BBC tori person Thomas Naadi say even though British Airways na di only company wey dey chop money with direct flights from Accra to London for very long time, but Ghana passengers mind dey worry because other passengers wey no pay money dey join dem - bed bugs. |
Wetin we call dis foto, Affected users don begin receive dis email from Tuesday Tori by Dave Lee, BBC North America technology reporter. |
If enough pipo dey vaccinated, e go stop di disease from spreading to many pipo - something wey sabi pipo dey call "herd immunity". |
Amidst acute shortages, they sold petrol at N600 per litre on Easter Sunday in 2013 (See Punch published on that day). |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Last year, di Catholic Church for France do emergency launching to raise moni take save di 850 years old church wey don begin crumble. |
"I feel dis new emirates go also make citizens feel more engaged. |
Her family confam say she die peacefully for house for early in di morning. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Nobody expect am when Saad Hariri resign for 4 November But President Aoun no gree accept di resignation after im accuse di Saudis say dem dey hold Mr Hariri by-force. |
Di exam UTME, wey pipo dey mostly call JAMB na exam for candidates wey wan enta tertiary institution for Nigeria. |
Dia report to keep di rise under 1.5 degrees C say di world dey completely off track and instead e dey go towards 3C. |
Ogechi Obidiebube , Lagos 12 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images One community for Shomolu area of Lagos bin protest against di Power Holding Company of Nigeria wey Nigerians dey call Nepa. |
Wia dis foto come from, Joe Romie Wetin we call dis foto, Consecrated virgins dey wear ring as sign of dia commitment to Christ For di consecration ceremony, di pesin wey dress like di bride, go vow and promise God say she no go sleep with man again for her life or get any romantic relationship. |
Di social media boycott - wia dem no go post anytin for one day - na to draw attention and put pressure on social media and football officials to torchlight racism for football pass how dem don dey do before. |
She add say she no dey carry her natural hair. |
"Based on di research, we no fit beat chest tok say eating red or processed meat dey cause cancer, diabetes or heart disease," e tok. |
Giadom faction say dem no give instruction for di party to do primary today Monday 22 June, but Etta faction say primary must to happen today." |
Always felt like sticking around is the same as being stuck.” ....I felt that pic.twitter.com/ulJ7WO0hm0— tialena (@thai_leenuh) June 29, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 This man drake said "yall as tough as yall cell phone allows yall to be" man listen lmaoooooooo— MuscleManMarcus (@MuscleManMarcus) J... |
Serena Williams tumble comot Australian Open 23 January 2019 Wia dis foto come from, Peter PARKS / AFP Wetin we call dis foto, Serena Williams really feel emotional afta she lose di game. |
Im come add say if dem ginger di agriculture and manufacturing sector to make sure say tins like electricity dey constant, di palava of unemployment go reduce well as small-small business go grow. |
Although death is painful, it gladdens my heart that late Ciroma lived a worthy and successful life. |
Few days after dem release am, EFCC carry dem say dem dey do internet fraud. |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump don get 2019 Nobel Peace Prize nomination Two lawmakers for Norway don choose America Presido as pesin wey suppose win di 2019 Nobel Peace prize.13th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Vid... |
Dis one mean say di court find am responsible for di death of di flying officer but di death happun by accident and im no get di intention to kill her and because of say na mistake di court no give am death sentence. |
Bakayoko is not in Lampard plans. |
Lee Min Ho: Five tins you suppose know about di Korean star Faith Oshoko BBC Pidgin 22 June 2020 Wia dis foto come from, Twitter/@actorleeminho Wetin we call dis foto, Lee Min Ho during di drama The King: Eternal Monarch Lee Min Ho na di pesin wey plenti pipo dey tink wen dem tok about Korean drama for world. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Pepper dem gang fans inside opening ceremony14th June 2018 World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 Will Smith 'go release World Cup song' for Russia 201823rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hou... |
Wen our tori pesin ask am wetin police sabi about di mata, im say na di commissioner go tok everything. |
Some laik Ranibel say e bi very natural. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 Bicycle riders from Burkina Faso, Ivory Coast, Rwanda get accident for Chantal Biya race29th September 2018 Paul Biya dey Maroua for e first campaign meeting29th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit imme... |
Wia dis foto come from, Presidency of Ghana Wetin we call dis foto, Speaker of Nigeria House of Representatives, Femi Gbajabiamila Nigeria and Ghana bin do tok tok on Wednesday for Accra, afta plenty gbas gbos on top how Ghana dey take maltreat Nigerians wey dey dia kontri. |
Mrs Conway say her time for di White House come with blessings wey she no fit compare As Senior Counsellor for di White House, Mrs Conway act as political advisor to President Trump and maintain ogbonge position for di administration. |
Shiites protest in Abuja: Protesters enta street again on Tuesday afta bloody clash on Monday 23 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Upon say e turn bloody clash between members of di Islamic Movement of Nigeria and Police on Monday for Abuja, di religious group hit di dey street again on Tuesday to demand f... |
"We believe dem go allow di law to take im course and wen dat one happun, dem go allow my govnor to exercise im right. |
Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you37 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxi... |
"Govnor need to sign death warrant first before execution go happun and most times dem no dey sign, so di convicts dey stay with us." |
Federal Government dey claim Senator Melaye, wey dey represent Kogi west senatorial district for National Assembly blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. |
Goment and separatists leaders meet afta four years weh dis crisis don chakara plenti tins for Anglophone regions. |
Another thing we de for inside dis tori Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss10th April 2019 Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Ole Gunnar Solskjaer don collect confirmation as permanent manager of Mancheste... |
And di head of Police for di state, Hameed Busari say police go deploy to all di 3,058 voting point for di state and ensure say no violence happun and anybody wey wan cause wuru-wuru for di elction go chop arrest or face death. |
All my prayers dey go to families for dis tragic accident. |
Di Denmark playmaker add say: "We gat to fight. |
Another thing we de for inside dis tori Sowore Revolution Now Protest: Foto, videos, hot tori as e dey happun on August 5 across Nigeria5th August 2019 Sowore Revolution Now: Wetin to sabi about Omoyele Sowore, di man wey dey ginger protest across Nigeria6th August 2019 Revolution protest: DSS explain why dem arrest Om... |
Another thing we de for inside dis tori Why Nigerians dey rush go Dubai?18th November 2019 Eight Nigerians get death penalty for UAE for armed robbery20th April 2019 Abu Dhabi don introduce new 'visa on arrival'29th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Info... |
But how di law go take determine wetin no be truth, di bill no tok am and na why some pipo feel say goment wan use di law silence any bodi wey im yan no favour dem. |
Dem tok say e dey too hash and e fit drive small businesses comot from market. |
Dis according to di UN agency for protect pikin dem, and for collaborate with oda sectors for protect pikin dem. |
Ministry of Higher Education say Universities and oda Higher education fit resume 21 September, 2020 RIVERS Fom di state Ministry of Education, Primary 6: No date yet for resumption JSS3: don resume school to prepare for Basic Education Certificate Examination SS3: Don resume dey write WAEC Meanwhile online classes dey... |
"I begin cry because I no know wia to start from" na wetin she add put Ngozi bin find work for several months before she get job for one yoghurt production company for Lagos. |
Tori be say di whole thing happen around 19:30 GMT on 7 October, when one tanker wey bin dey deliver natural gas, catch fire. |
Pickins dem dey follow do dis job and 15-year old Lami Mustapha na one of dem. |
For 2016, Tantua make table from im papa old motor. |
Di kontri bin get serious kasala before last Tuesday election. |
Senator Adeleke tell tori pipo for press conference say di party go use all di tins wey dey for law to collect back wetin dem lose as dem go join bodi against electoral oppression. |
Among di accused na Bekele Gerba, wey come from Oromo Federalist Congress, and e don dey for inside prison since 2016 after dem bin accuse am say e dey ginger protests. |
Aretha Franklin, di 'Queen of Soul' don die at di age of 76 16 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge America singer Aretha Franklin don die at di age of 76. |
Di army later gree say dem send soldiers comot Dapchi town, on to say di town be like say e dey "secure". |
Di family bin say dem go bury di general on Friday afta Jumat prayer for National Mosque, Abuja. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari speech on lockdown extension: Funny memes Nigerians use react28th April 2020 Rivers lockdown: Why Port Harcourt /Obio-Akpor dey total lockdown7th May 2020 Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 Top Tori Quick f... |
Troway doti inside dustbin Wia dis foto come from, Getty Images Stop to dey troway plastic, whether na nylon bag or plastic bottle for road. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'It has become an inland sea' Another thing we de for inside dis tori Cyclone Idai: Water don swallow big area come kill hundreds of pipo for Mozambique19th March 2019 Hurricane Season: Wetin you suppose know19th September 2017 100,000 men go do circu... |
End of Facebook post, 1 Leadership of Ghana Teacher association say dem no consult dem on de programme but dem give strong indication say teachers go oppose de move. |
Tetteh bin talk say di wey teenage girls dey gelle every day dey increase too much for her District. |
Jalingo violence start from Tudiri village but Police no fit confam deaths 17 June 2019 Wia dis foto come from, STEFAN HEUNIS Police confam to BBC on Monday say gbege bin happun for one town inside Taraba state, north-eastern Nigeria but dem never know how many pipo don die. |
ria Senate don pass di 2018 national budget 16 May 2018 Wia dis foto come from, SUNDAY AGHAEZE/AFP/ Getty Wetin we call dis foto, Senate say e no go tey again before dem pass di budget into law Nigeria parliament don pass di 2018 national budget after many back and forth ontop di mata with di presidency. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet 9-yr-old boxer wey wan be like Anthony Joshua16th January 2018 How bodybuilder take match Arnold Schwarzenegger record17th September 2017 1:14 Video, "Okada man dey call me 'orobo', Duration 1,143rd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law we... |
Dem release di report for December 5 wey say six cases wey dem fit hook di jihadists include di kill kill of civilians, mass kidnapping, attacks for schools, church and mosque dem, sexual violence, plus to dey use pikin soldiers for war. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many celebrities and player come di event with dia family Another thing we de for inside dis tori Nigeria v Liberia: George Weah dey use di presidency do play-play?12th September 2018 Ronaldo: Former Brazil striker don buy 51% share for La Liga club Real Vall... |
Nicolas Pepe: Arsenal break record sign Ivory Coast player for £72m |
Today Tori: Spain arrest popular Nigeria DJ wey force girls to prostitute and Cambridge Analytical do Facebook strong thing 23 March 2018 Plenti salutation for una! |
Another thing we de for inside dis tori Ibidunni Ighodalo funeral service: Family and friends say final goodbye to di Pastor of Trinity House Church and Elizabeth R founder20th June 2020 Dan Foster death: Daniel 'Dan' Foster, di American Radio personality wey become popular show host for Nigeria don die17th June 2020 O... |
"Authorities go send pipo wey get high temperature to 'fever clinics' wia dem go test for flu or Covid-19. |
Another thing we de for inside dis tori How new Kanye West different from old Kanye West3rd May 2018 Palais de Tokyo: Why dis Paris museum allow plenty naked visitors at once7th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovato... |
Zambia: HIV test na for everybodi New way don dey to prevent HIV World AIDS Day: 'Dis na wetin we dey do about am' When youths try go dis kind facilities, di adult workers wey dey work there dey usually harass dem with questions like, "wetin carry you come here?" |
Many people wey go di show talk say na di best for 2017. |
10 weeks don pass since dem arrest Evans inside Magodo for Lagos Mainland, Western Nigeria. |
Coronavirus: Ghanaian student inside Wuhan lockdown Wetin you gatz know about Coronavirus di new respiratory virus wey dey spread like wildfire How Kem bin get di Coronavirus Yangtze University for China announce on 2 February 2020, say Cameroonian student for China, Kem Senou Pavel Darly di suffer from Coronavirus for... |
Another thing we de for inside dis tori Kano shooter wey use pump action gun fire pipo during horse race dey normal - Neighbours20th June 2019 Sanusi Lamido Sanusi: Kano goment don change plan for new emirs staff of office afta court order land.11th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tacti... |
Ajax star Hakim Ziyech na one of di players to watch after im displays inspire di Dutch club to di Champions League semi finals last season. |
Oya sidon watch di part six of how BBC Pidgin tori people from Ghana, Cameroon and Nigeria dey yarn different things for dia area. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Mental health day: Ghana prayer camp wia dem dey chain pipo wey get mental problem10th October 2018 Strange deaths cause panic for Tema Manhean, residents start dey bath sea water to reverse curses8th November 2018 Ghana: To cook meat, beans wit paracetamol na death be dat... |
New gist wey dey circulate be say di two don separate. |
Some begin give dia pickin oil to drink, odas begin run on top fear say gas wan explode. |
Spanish papa chop accuse say im rape to comot 'evil spirit' 14 May 2018 Wia dis foto come from, Science Photo Library Wetin we call dis foto, Tori be say im tell di girls say e dey necessary to comot "evil spirits" from dem bodi One papa for Spain don collect accuse say im rape im fifteen year old girl pikin and two of... |
Today Tori: Nigerians dey talk as MMM founder die and Ghanaian-American don become Louis Vuitton new creative boss 26 March 2018 Plenti salutation for una! |
And na di poo-poo make Russia decide say dem go sign deal with China for 1949. |
Wetin we call dis foto, Fire-fighters dey put out fire afta Shiite members clash with police on July 9, 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya: New election date na 26 October21st September 2017 Kenya: Opposition dey celebrate court ruling1st September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste ... |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to ... |
Anglophone crisis deh make women break taboo for Cameroon Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see Agbor Magdaleine SNWOT member tok for say: "For ma house ah get 10 displaced pipo, ah no fit feed dem again but ah not fit drive dem, but na for how long e go continue?" |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.