text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
abeg help me beg maazi ighalo jude make e help my life o i dey suffer gan you too i no mind if you help me o gtbank adeyemi peter | negative | train |
i seriously do not knw the second minute hour day week month year i will win any of and give away dey don dey post notification since but twitter will only notify me when the give away has ended | negative | train |
terrorists re perpetrating evils in broad day light dey walk freely wit it dey wax stronger evryday coz dey av access social amenities and evn amunitionsand we d law abiding and sane citizens re d preys yet our govts stil stand against us are we cursed | negative | train |
lol makes sense resale value for here na shey first body ni shey ac dey work cos the mechanic sef no reliable | negative | train |
wetin i do una wey una massacre broke man account like this k for sms charges on account i barely use im done with yall | negative | train |
managing as u are like dis dis lifeits like some of us just escorted some to dis world | negative | train |
chai i made dis kind of post when i came on dis app o fine girl made similar post and in d same month she joined she already has more followers than me now dis is gender inequality | negative | train |
person don dupe me oo with your exact name for twitter oo na scam oo fake account for that matter bro i just waste money for nothing oo make una help me oo you report that account na scam check it out the idiot don even block me | negative | train |
bros me sef won be like u ooo but all d ones wey dey shoot shot to me no get sense | negative | train |
oyaaaaaaaaaaaaaaa akure is just dry no shayo nothing nothing my people for lagos dey drink shots like dis for mall i dey here dey dullll | negative | train |
i wonder the kind wisdom wey dey the fish head wey these people dey sell am k k for fish head️ isi azu | negative | train |
biko i really dont care what part of earth you come from so kindly keep the rubbish ethnic jargon aside hungry no dey do vetting back to me talking like i have sense which im fully aware i dont ask dey know me well | negative | train |
lmaoooooo this is what i first thought no let your anger deceive you oh before pesin smash your wife beat you up ontop and you no go fit run cuz you don lock door local man will now start begging | negative | train |
as hin fine reach hin noh fit toast even girls wey noh reach hin level his ego sef | negative | train |
thinking about where this life is actually driving me go school we don finish learn work we don learn still everything just hard like say person no dey alive | negative | train |
mehn fuck this shit i need my beards to grow how many years now wetin be this rubbish now oya who can help me id pay abeg need some beard growth shit im not even joking | negative | train |
dear e jo e help me i had naira left in my account una still come comot naira for sms chargekilode im heartbroken | negative | train |
lmao na k people just dey use dey play like this so this life na pot of beans oh | negative | train |
i don dey beg him no gree hear just help me beg him its just d type of his dog i want | negative | train |
do i blame you no i sha dey road dey come kd all do na die plus make mouth again and see what ill do to you wicked somebody | negative | train |
me to vic bro i got over pages do be swift in before am morrow also today na sunday you know how e fit be vic no be you again night go reach you go slam music run am till morning na your way na guy na you me well sha | negative | train |
na love dey sweet you dey go so aunty chai we go love o | negative | train |
ive seen his hand evident in my life jesus loves me like no other im amazed i can be loved this much love wey dey humble pesin | negative | train |
haaaaa abeg o you see say i no mention hin name i no want wahala that guy fit injure person on top wenger matter | negative | train |
lol the one in my house is already doing dey dey dey make i dey my dey i am a bad influence | negative | train |
guys today a girl fine girl wey fine reach meal on a hungry eve gave me her iphone pro to help her hold it till she finish drinking water i wanted to run but na for motor park we de i no i go chop beating sotey i go wish i die | negative | train |
i sha know that babe and clique get bad omen for that socialiga day na why we no get along i thank god for my life to think that i wanted to offer one a lift in my uber maybe na me for dey do thread | negative | train |
stop following me na guy since primary school you no gree leave me kilode you and moyo i no even sabi who worse pass moyo still follow me go nysc camp | negative | train |
a whole bole to add onions she dey do finger like say na salt she dey put for rice | negative | train |
joe sef na ode lover boy ️ hard guy hard guy small sweet words baba don melt | negative | train |
wetin de burst my head right now ehn how ole take scam all of us like this na only naija boys fbi de see bah chai | negative | train |
lol noooo send me money all ur flexing money i nvr chop ur naira before na woman dey always chop am and dem dey defraud u on top | negative | train |
na over sabi dey kill monkey cooking basmati rice then decided to spice it up a lil i added cinnamon ginger thyme curry and pepper now its looking like brown rice | negative | train |
the only thing wey pain me for that mi and vector diss na say e call am lanre like say na him born am | negative | train |
they still opened gofundme account for tacha una dey don mad for this country ohh i was legit born in a wrong country | negative | train |
as twitter say i no fit follow back peopleagain now wetin dem gain ️ | negative | train |
i d all this trend but e funny oh una don lost me sef i d try find myself | negative | train |
some opay drivers and too much talk sha so unprofessional we dey express wey trailer dey pass you are telling me about your ex that got pregnant the same time with your wife whats my own na trailer is coming ma pami | negative | train |
someone should just send me money please this school thing everything na him we dey pay ehn im not doing again o | negative | train |
boss i was fasting that day about to break fast before kickoff but i was like make i go watch my match before i get myself better thing to chop bro na after days i chop can testify | negative | train |
turning this into a thread so i can bless your eyes more ps im the fine boy in the fourth frame you need a t r a v e l p h o t o g r a p h e r bleep my dm | negative | train |
na work wey i go like chop be this | negative | train |
just look at me making mouth on this day ️ ase i was just doing myself babe wen i dey toast don dey collect better body massage on a reg she calls it sensual massage and even promised to pay for a session for me am die o | negative | train |
my bro you know this e be like say you sef chop am wella that year o | negative | train |
if you be wetin you for do i sha pray the guy does the right thing which is making sure those girls are properly dealt with with the law shae una wan drag | negative | train |
this go hard ooo albino go throw e neighbor pikin up but e no come see the pikin catch again we still de settle | negative | train |
this matter wey dey ground hmm don tire me oo over rating na keep person like this now the lawyer wey for settle this case still no see e wig ooo oya another lawyer biko i don tire na the matter we dey try settle oo judges and lawyers wia una dey | negative | train |
i laugh at you shit wont even fly in the home of the free not to talk of this country no go kill yourself say you dey do freedom fighter oh na only mourn dem go mourn you las las | negative | train |
last months have been d best moments of arsenal fans life until dey came back same arsenal same stories one advice for arsenal fans make sure ur d last arsenal fan in ur lineage make sure ur not going to put ur kids through dis again in dis lyf i use god beg u | negative | train |
omo my gender don dey reason how deh go clap their grandmother mate ontop this ps matters | negative | train |
the fact that abdullahi is a clown and he refuses to believe is the matter we don dey settle since last week i dey court like this | negative | train |
why you dey do like this nah this guyyou wey dey chill with buhari | negative | train |
at least you have one me strechmark no dey booty no dey hope gaan no dey too | negative | train |
i once went to salon for haircut so the lad was showing me beard growth cream or so said its k then i asked if i should apply now how many days before e go come e say months me after spending k na months before e come e no serious ion buy | negative | train |
wtf why that guy dey go mark them like that them no dey vex make for ball oo damn that was dirty | negative | train |
come and see cat wey chop pass your own but why do you guys shade mangu people na youre not being fair to us fa | negative | train |
we dey settle matter this afternoon naso jamiu drop crates of egg come chook face for matter jamiu don ready to go now na only one egg and naira hin see who wan help us settle this one️ | negative | train |
omokehinde na hin you still dey panla like this only you chop am theres god o | negative | train |
all of you on this app are hypocrites all of una dey shout but una no go shout just negodu how dem dey rape arsenal fc behind closed doors please coman console me | negative | train |
wait people regard slimcase as a nigerian musician so any town crier that takes his shouting career to the internet and becomes popular is now termed a musician sadly na we dey cause all the shame wey these kain people dey give us una too hype them | negative | train |
i wan change am for am buh na public place sha ah e pain me and my guys dey another table dey laugh | negative | train |
seeee the thing no gree fine again and na so so emabinu ma i dey hear | negative | train |
guy wetin be this you look like your holding in shit wey wan drop | negative | train |
nothing enter people wey dem say dem go reach rd round at odds no pass first round person wey never lose under minutes in like years na one punch finish am hot tears | negative | train |
just to let you know that if that your regularrandom knacks fall in love or wants you and you dont want e fit be your burial unto say if i cant have you nobody can have you my people say if fowl no chop e go scatter | negative | train |
na for where we go settle matter naim person slap me for eye i no see who slap me me sef con slap the short man wey dey my side i no know say na soldier we don dey drive go barracks like this | negative | train |
fearless don start again my dm dey open na abi wetin dey happen ah never see anything | negative | train |
but e no go better for arsenal sha only them spoilt my beautifully cooked odds something k for don dey ready to sit for my acct now | negative | train |
babe head wey neva reach $ worth of btc sef we don de try settle matter since | negative | train |
another one don happen o wife talk say him husband no sabi do well naso neighbor wife talk say na lie na we want to start to dey settle for world bank like this | negative | train |
e don happen again oh somebody use fake alert take pay bride price since morning inlaw never see alert what a wicked world nah d matter we dey settle since morning | negative | train |
asin ehn e de pain you go see them use cake de passoya give me small cake make i chop them go say na for house people like say i no get house | negative | train |
happy democracy say to those who preactce and still believe in true democracy for my country because last last all this old men dey use our future abeg na how many future person dey get democracy | negative | train |
na only me dey department na me be head of unit and team member like say dem carve department for only me work wan kill me | negative | train |
na people like this go dey spoil our integrity out there small time now ugandans no go dey rate us again | negative | train |
my guy posted his mom picture and his friend commented o boy u self know this yeye woman she no dey like condom at all she fit drain person na the matter we dey here dey settle since | negative | train |
stop to dey thief person tweet without giving him credit shame no dey dey u | negative | train |
as my best friend tell me to buy am airtime na so i wan send am bastardwhy always me na so i send am to my boss wey give me order to escalate customer issue to engineer team the problem be say i never know who and how to settle it as my boss no talk anything | negative | train |
happy new month sef don turn sour️ this year get as e be | negative | train |
i went through my phone this morningi found this video omosolaa e bi like say you don dey do am no bi today i missed all house matemore blessing | negative | train |
this one i have just bin blessing people for the kinda tweets they tweeting today is really freaking me outgod abeg use this tweet to bless me for all the blessings i have bin blessing others oooo | negative | train |
good lord in heaven spare me bad energy and bad vibes ya allah help me i gats to use others bad situation as my prayer point so wetin dey shele to dem no go shele to me | negative | train |
relationship wey they lead to marriageabeg where e dey pass cos i dey junction like this | negative | train |
make i no lie you my dear deep down i like you ooo but im scared that im too good for you your reputation precedes you i dont want a stain on mine as well im a good guy but are you a good lady | negative | train |
shey una later tune in to banger already and e never drop oh big thanks to starbukky and paj king ara+ ️ im so grateful for the love cc adebukolakolapo pajofficial | negative | train |
i played straight from my heart for this taxify driver when the song finished he said abeg you fit play that your straight from my belle song again abeg i really feel that song | negative | train |
omo ive been on steady data subscription since the beginning of covid i need to applaud myself and add wire wire to my nameko easy rara thank you oo week subscription na days e dey last | negative | train |
oga make you rest when u bin leave me e be like say u just wan go downstairs but see where u end | negative | train |
fuck up i need una to go question dis and ask grammy y de posted this coz if na wizzy b dis we no go hear word for fc hand am so disappointed in fc like dis is what u guys has been thinking all this while fuck wizzy didnt liked bb congrats at all but we didnt act | negative | train |
lowkey we suppose sue that grammy award winning singletwearing short man you sef listen to this fire na dear na on sight if i ever catch you on why do you like hoarding music like its indomieeeennnnnnn why | negative | train |
na wa oo what if him break the man back how wahala wan take finish with things like this | negative | train |
imagine this weather for two abeg where una dey see love now | negative | train |
so fuel nw na per liter bicycle no de use fuel yet wahala be like bicycle wetin de occur | negative | train |
this guy in particular came over and refused to leave was just talking here and there made everyone uncomfortable i say na help i b wan help na so i enta one chance ️ | negative | train |
the peak of negligence in eksu health center is alarming worst set of workers ive met my own experience sef dey its better we know theres no health center than people dying anyhow we don dey rest ontop matter | negative | train |
adam n eve una fvck up sha just a reminder this panties de pain joor bra sef na issue | negative | train |
ah con dey see am like say na only me racksterly dey fuck up since on th oooooooo ayyi its unfair na una costomer care no dey even answer person thats that worst part ️️️️️️️️️️️️️️️️️️️️️ | negative | train |
and i no fit wake her to clean her up else i don enter one chance please what can i give baby to reduce the smell from her poop biko before e restrain my air flow o | negative | train |
omoooo no reason am like that oooo e get some customers wey dey vex for me | negative | train |
i just remember say i never wash my visitors toilet since january god abeg oo the day dem go use me clean the seat i no go fit snap evidence | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.