text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
some people will see you drinking water and be like bros make me sef drink water na theyll see you eating bros make me sef chop too youll be breathing and they will ask you to buy oxygen for them to breathe too guy chill tf out na
negative
train
oga banks wetin dey occur na the day wey i go sleep early make i wake by you post in play for today again you shift am to i offend you
negative
train
romance without finance is nuisance abeg imagine dating someone who cant call you and ask you to take two weeks leave so you guys can go on baecation poor people have no need looking for love abeg carry person daughter dey soak garri
negative
train
omg this kind next level wey we dey for this nigeria e too much mcb don reduce one year oo now na three years course
negative
train
lmfaooooooooooooo na why church dey tire me rich person testimony dey different always different from broke person own
negative
train
lol really though why una always dey give us middle finger for your pictures na we offend you
negative
train
oluwa wetin dey happen for netflix dem go use am sub their exestweets like if i had stayed with that one maybe thats how i would have ended
negative
train
wetin push me go do this kind work na biscuits bone remain abeg i no do again tanigbolaamos please help tag until they see this visual siscobowzfilms
negative
train
abroad ko abroad ni my account be looking like a hr clock if it was to be an airtime sef i cant even say hellohow far na me abeg call me back
negative
train
sanwo olu ti aláro ba nipe o ma da fun e alalé o ni je ko da fun e in fact awon mejeji o le agree ko da fun e sef you fucking cunt
negative
train
sha said im sorry na okay im still sorry
negative
train
epele jor youll be fine im sure person like you wetin you want burn flesh no dey anywhere oh you want to turn to spaghetti
negative
train
this is current situation i dey like this if i mistakenly jam egg seller na beat dem go beat me nothing go comot my pocket
negative
train
you de like person wey de stuffer from ebola sorry you be like wetin ebola de suffer from
negative
train
lol i don forget na years ago no vex
negative
train
body hot like rihana na na kimani kill e show wah you into i want to really know
negative
train
dis woman just dey fine everyday i hope baba still dey chop ur work well
negative
train
abeg yoruba is a beautiful language and na curse dey sweet pass
negative
train
make una come buy wetin we dey sell oh kindly help rt also for our customers on your tl
negative
train
nothing is more beautiful than seeing ur woman with no make up in one of ur best tee shirts or polo thats too big for her rocking it with one super killing bumshot doing kuruukeree ur side god waytin dey encapsulate na god make e circumnavigate reach me too na
negative
train
happy birthday bro god shall continually enlarge your coast after the order of jabez in the name of jesus i no far from you na i dey igandoikotun anytime we fit link up
negative
train
me i don send out deliveries already i dey bed dey enjoy ac come let me employ you to be frying puff puff
negative
train
as u talk say u de support man utd i com de feel say dis beauty went to the wrong person its all love thoo
negative
train
omo na true oh money wey him borrow me he dey collect am back
negative
train
hello na she be this na sha wan spoil the trend
negative
train
im really sorry im used to keeping to myself and my guys shey u even rejected my j when i gave you last last sha na me fuck up sorry
negative
train
as dis mfs wey on the field wen my boiz came to town years back hope u remember the goals bashings back to back sha
negative
train
you people are cheap niyen o una done dey forget our best boss you done even give hin title out in less than month
negative
train
e con be like say we wey never invest in bitcoin no get plan for our future ‍️‍️‍️‍️ i dey wait make he reduce na to sell my pops land go invest but dis thing just dey rise like yeast
negative
train
nawa o must i buy everything ni why are you people not nice na book i wan read i no kill person and i no get money ‍️edakun
negative
train
dem don carry lolade go date she no de pick my call again naso life be
negative
train
just reread this and it sounds weird please im saying im learning work where kemi dey abeg
negative
train
na like league dem go dey na we dont hate them like that na just one more year make dem fight relegation small
negative
train
the way dem go drag this guy this season ehn sometimes it is players wey dem don too rate like this that makes that messi not playing in the epl argument kinda valid loool
negative
train
leave your fathers house leave your fathers house okay now i enter market spent more than k na leather way no full na him i come back with which kind wahala bdis
negative
train
i said thesame thing but e be like i no come sabi wey i dey talk
negative
train
walai i go pour salt inside all these generators e be like people wan dey compete for ment inside my compound wetin be all these noise ffs
negative
train
brothis is the first time you replied a tweet properly e be like say your na only evening your head dey function
negative
train
its not even bout nose mask dem don dey run am since na worse dem go sit for seat in front of you backing you with their extensions breeze go now finish work ‍️ for people like us that dont do breakfast before work hay god stomach go turn person till e drop
negative
train
wait oo make e no be say this gl dey one corner dey carry us catch better cruise with him bf oo
negative
train
ọmọ una sure sey dem no suppose dey send these kind people go kirikiri once once cos omooooooo
negative
train
wahala be like broken condom e don leak
negative
train
wetin this one dey try talk how person wan understand anything like this
negative
train
lmao wetin don dey occur for christian twitter
negative
train
the one i had that generated the malaria inside me im still battling with drip + injection currently maybe na god dey punish me sef god biko free me i wont do it again for the main time
negative
train
something light to water your tongue this sunday afternoon air fried chicken of destiny ️ im tempted to use it to sell lunch tomorrow sef but o premium sha please take one and pass to your neighbor jarey o my dear life is too short not to chop better
negative
train
im in this location right now god i can feel the music in my heart and e dey sweet mee
negative
train
be like my belle don dey big osmall enjoyment
negative
train
omo i say make i tell una say na now i just dey reach we thank god for journey mercies
negative
train
me na ur die hard fan not only because of ur songs way dey give me joy️ but u be my namesake abdulrazaq me no want giveaway at all i did dis cover the love i have u and all i want is from u thank you
negative
train
wish you all the best david one of the finest ever reliable baller ever seen alaba mr workaholic na man you be how i wish u stay a bit further why madrid again na city dem suppose sell am go na naso we give dem kroos dt yr
negative
train
i be repentant thief oo the meat wey i dey steal for pot i don repent since bless your boy sir
negative
train
aje baba table water from to malt from to na rich man dey chop beta food now when i go blow to take care of people god when
negative
train
the guy wey dey flog am no try this na joke compared to wetin him do the woman na
negative
train
dem don comot me for groupchat cos i talk good ebening
negative
train
this na wetin you dey call small matter ehn tell me na how the political journey of one person for kubau wan take affect the rest of us for nigeria positively tell me o make everybody get out jare
negative
train
those of una wey don experience dragging for this app how e feel because e be like say my own don dey load based on my last tweet
negative
train
una no tell me say na like this this ulcer thing dey be oh i just ate big plate of eba now now and e still be like say nothing don enter my belle heyyyy god wetin be this
negative
train
as this country is going e be like god don comot hand from anything wey concern nigeria cause whats all this sad news everyday
negative
train
just remember that my neighbour got pissed that in his absence his wife paid their bit to recharge the prepaid meter over the wend egoistic men like this disgust me you dey vex say your wife dey pay bills something wey i go come back buy thank you dinner for her
negative
train
shitttttttt tried to clean my ears with an earbud and i think i pushed the wax further in my right ear don deaf oo abeg where the doctors for my tl im panicking
negative
train
wahala for who no dey read before e like oo
negative
train
the light at the end of my tunnel be like ungun known men don vandalize am since i don dey this tunnel i no see light
negative
train
i used one of your atm gtb for ekenwan road benin city branch withdrawal today i was debited and didnt get paid i still havent gotten a reversal till now abeg make una reverse my k nor be for this kind economy person dey lost k
negative
train
the amount wey betking and sporty don chop for my hand i still nvr win one game like this since this year
negative
train
how una dey do this love thing sef bcs me i don tire laidis
negative
train
burna said com make i give you gist only for him to ask his enemies whens the last time somebody did like dis so bc its since it only means baba don waka many odogwu
negative
train
with the way things dey go for this country eh i am very very scared no security no job no comfort no peace nothing nothing wtf is going on in this life sef abi angel gabriel should just blow trumpet now sef make the world kuku end mtchewwwwww
negative
train
but if na man dey touch woman like that na harassment
negative
train
see as the guy bin dey give us that hin mumu smile like tony umez
negative
train
this shawarma no be wetin my belle won chop ooooo
negative
train
e con be like say i no wan serious with my life again
negative
train
celebrate me now when i dey alive appreciate me now when i dey alive no be say when i leave this life you go dey fake am for my back
negative
train
lol even at this point buhari twitter defenders don tire e don dey spoil beyond wetin anybody fit defend
negative
train
ịdị correct dey learn better ones o know say na bad bad ones go dey your head
negative
train
e go dey like play till e happen
negative
train
na ment this bros send me eflier of how to attract the right partner e never reach like this o e never reach make i dy pay for such webinar
negative
train
you people are wicked i say make una no retweet that tweet but na then una know where the retweet button dey when i talk something wey make sense retweet go dey slow like naija antiinsurgency fight na wah
negative
train
abeg i wan marry you na you look superb lyk this
negative
train
im not even bothered again sef todays discovery just made me realise im actually doing something great
negative
train
where una dey see this love make una remain small dash me na
negative
train
you need a house help please hire me i don tire to de do nothing i wan work i go do am
negative
train
imade cut small soap for me and tell your daddy to please send me the nylon of his soap wey he don use finish i go put am for water make e foam small
negative
train
gets paid £ naira a week bros abeg sir no cut soap for me na that k£wen dey on top make i dey collect every month
negative
train
i tried to clear small bills in our house today d last one i did i tell my mama e be like say e don choke ooooo na so this woman send me money right here on this chair aunty toyin god bless u
negative
train
to everyone building house plus building engineers please give us the contract to supply sachina bricks and tiles for you na beg we amagoz tiles and bricks dey beg una when you come across this tweet please retweet it our next clients are among your followers
negative
train
you are all that i want girl more precious to me than diamonds and pearls just like a star you light up my world the way i feel inside e always on my mind e e and i cant get over you girl cos you got me so confused you got me in the mood and you make me feel brand new
negative
train
congrats agbawo abeg cut soap for me this bills dey choke me even if na once
negative
train
i hope can still remember all his tracks he don sing too much song abeg that man na legend aswr
negative
train
na the body spray and perfume be this oh container don land make una pardon my video quality
negative
train
so because your boyfriend give you small attention today you don forget me the funny guy no be so them dey do things o but lola kumfayakun e ma pada je breakfast
negative
train
everytime i see this girls tweet im like werey sheyav tweet nonzenz once again e no dey ever get head rara and na chimmy best girl o
negative
train
omo the way some customers go rude to you eh i just dey here dey collect raking person wey i fit beat on a very good day but i dey beg
negative
train
see as person dey miss better airdrops because of phone abeg who get android phone wah no dey in use
negative
train
wtf imagine this bastard wey him head no carry glory dey spit shit we don exile you for street tori street won ma fvckee up
negative
train
na these women ụna wan give gun ellah cynthia blessing for don kill me since
negative
train
we be like men for this life wey no fit relate but the don die
negative
train
e dey do me like say my eye won comot i hate mondays
negative
train
na this kain bruh wey i get dem never like my progress
negative
train
this thing wey we dey take joke dey pain us person just need to laugh it off ni
negative
train