text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
im broke im broke where una dey see this money its all fun and games until you are piggyvest broke | negative | train |
na una bad belle no make me find love for abuja | negative | train |
this days you no fit actually differentiate who actually get money and who dey broke true true all of una dey use una papa catch cruise | negative | train |
omo if by next week i start dropping motivational quotes abeg send me money cuz e don happen e get the kind balance wey i see for my account now e fit cause depression | negative | train |
the boys sef na superhero kinda series ️ na for yrs old na | negative | train |
please oooo dehkunle help me ask uncle walter wetin i do am wey make am block mecox me self i no understand wetin be the problem | negative | train |
person wey tell me say school na scam them don call am out as best graduating student | negative | train |
abeg if we win wetin go happen no make me vex oh | negative | train |
make the world just end if e wan end abi which wan is this hell lite we are currently experiencing in this part of the world like ds | negative | train |
abegi where una d see boy friend wey d assist una financially na cos i am tired of all this broke ass niggas that never appreciate the little you give and they will not give | negative | train |
na me this house wan kill with work any small thing tiles don dirty i will run away to go and get strength to clean you | negative | train |
the day you line trip off na that day nepa dey leave light for hours come make you dey feel like jonah of the adugbo | negative | train |
who sabi sabi no worry he no fit break god bless the heavenly ones mothers day | negative | train |
invite him to come over️ kiss him play with him hug him cook for him to eat wen he is about leaving look him in his eyes tell him how much u love him den give him k for transport hr later call him to know if hes home den surprise him with airtime | negative | train |
dis goes show d level of maturity n intelligent of feminine folks i respect una seriously d wife in question knows her husband n she is happy with d beautiful things in life dat comes with it which i respect her for it take a look at baba wife nah see glowing now gives a | negative | train |
mum was talking to someone about my business and she was hyping it so much that even me sef i come dey wonder whether na this same business i dey do so happy mothers day | negative | train |
debonairs gtgtgtgtgt dominos so na wetin una dey enjoy for this lagos | negative | train |
na arsenal dem dey do like dis go lingard make my fpl smile | negative | train |
see as my ticket just dey burst anyhow people con dey wonder why i no sure again sport betting is damn hard | negative | train |
e dey always taste like paper and e no dey get oil | negative | train |
i toast u and u say no u ask for money i say no or i didnt respondu con dey vex no b persin wey gain add mission dey pay sch fees ️️️ oya u self reason am nah | negative | train |
garri was before we dey complain just now this mama call am i wan cms to eko hotel na now takeaway plate wey be before na now meat for mama put don dey sell for i no fit drink coke again but we still dey country think am na you mf | negative | train |
life no cheap for akure again o abeg make una dey try pity us | negative | train |
so wetin i go use my data dey do as they don ban twitter unfortunate government | negative | train |
ok oh na like this oh like play like play until e reach everybody na this kan rough play i dey hate ohh some of the technology are made in china but u see all this deadly diseases is only made in china where exactly was the world wronged china | negative | train |
i dey find goal for arsenal game arsenal win another dey find for game wey dem never score goal | negative | train |
i dey hate when too much seeds dey my weed no be beans i dey pick na on top blaow again | negative | train |
seeeee ehn the small small ones on my face gan e dey affect my self esteem i sincerely feel for them i fit ment | negative | train |
i don go do blood test dem say na typhoid won kill me | negative | train |
tb joshua no fit die now na wetin dey happen self this cant be true o | negative | train |
i just dey do boss boss for one small boy for twitter until the boy said he was i wan mend am slap wey go cause headache fat cow back head be like elephant ponmo fucking years older | negative | train |
this picture funny die con be like say dem collect biscuit for hin hand | negative | train |
no dey disguise again i con dey think say na ugly pesin you be like me | negative | train |
na person wey get money dey cuddle nice one sapa | negative | train |
adda inna i checked una tickets ooo my chest dey pain be like say na aero | negative | train |
na because of people like una una zombie president use pursue twitter | negative | train |
ahhh u still wan fight people wey sleep their house sef dem dey go kill themabi u don quick forget lekki toll gate level u still get strength to fight | negative | train |
dfkm abeg na normal size books na i have like uncompleted ones sha they no sweet | negative | train |
shame is catching me to confess i once crushed on a big time oleeee she could do no wrong in my eyes until i heard d story how she was tearing race after bubu for airport tarmac after elections na den ma eyes open thank god buhari no be small spirit sef imagine | negative | train |
up on the wahala wey nigeria get now na concerned nigeria government one word for buhari and his cabinet like lai muhammad | negative | train |
it has been three month i havent had yam ofada rice vsop in fact good food sapa dey if you see me na cereals you dey see | negative | train |
olá u want to de fall my hand ooo abeg u with god name no de mention that guy name near me again na abeg na | negative | train |
abeg shey e dey pain u ni or e dey pinch u ooja werey lara je pele dear stop crying | negative | train |
people out here already getting second dose of vaccines and im still here hunting down first dose dem say dem no gems dey give again please epp anybody knows anywhere in lagos i can get the first dose of covid vaccine please kindly refer | negative | train |
but this guy is fine sha e con sabi snap again | negative | train |
where do u buy ur longrich toothpaste abi una no wan carry better toothpaste brush una teeth with longrich toothpaste say good buy to teeth extraction and pains toothpaste g = g= delivery available n lagos | negative | train |
these people just dey enjoy for amawbia site mehn no wonder dem no wan make i show since ️ see better local kitchens chilled drinks n all | negative | train |
i don dey fall in love with another person ke god help me abeg boboyen yen cute gan ni nau | negative | train |
lol face go chop till e die no worry im not even talking naija food ️ | negative | train |
i fit elbow person pikin this night abeg no near me i dey provoke | negative | train |
everyone is but me the one wey dey pain me pass na that morning parade they way dem dey wake people up they way dem dey shout on top people head | negative | train |
stop eet na so una shout detty detty detty last year turn horror movie lets just enjoy this december in peace and look forward to a better recession dey already sef | negative | train |
one problem i don get since primary school i no dey hear word and i dey chop indomie sef e no do chop again wahala for who dey chop beans that time o | negative | train |
aa i dey like this i don comot my hand for anything virtual betting | negative | train |
pesin go dey save but money go dey leak | negative | train |
wahala dey i don forget which department i dey and its like asuu will call off this strike tomorrow | negative | train |
abegii make dem run tests sharply make we no go dey hear another case of weda na zoonotic disease or not | negative | train |
its icons not minding their business for me i hope they wont drag laycon into this nonsense now while we are here celebrating youre going to step on a sleeping dogs tail i don tire for una sef | negative | train |
omo this one don pass horror film o ️️ if na rough play stop am abeg see fante na | negative | train |
how will i tell my keeds i gained admission in and resumed university in them go con dey look me say i dey lie say i write jamb more times | negative | train |
come ooh na every match ronald koeman go dey start pedri why pedri go come chance rigui puig just like dat make this our coach know make me dislike pedri ooh | negative | train |
im telling u like this very painful u cant listen to some songs anymorego just dey skip the thing dey go | negative | train |
we sha turn up if chance dey ooobut then plenty ppl sorry men in the comments section are not singu na knack dem dey find holy ghost ️️️ | negative | train |
small sickness i don dey chop like thief o wrong na | negative | train |
imo i dey follow one babe talk yesterday my head just dey pain me like pretty babe no go dey smart rara | negative | train |
im in that position right damn now something i hated with passion not seeing myself do it in a million years guess what na im i dey do now god help me pls | negative | train |
de gea that free kick was like that dude said wait hol up yoh degea hold ma beer im crying now my wey i for use go buka chop just waste this afternoon so manu don collect | negative | train |
when i dont have money i no dey at peace na why i dey sleep | negative | train |
go just dey flex and even vex for us ontop our money wahala for who no get big brother oo | negative | train |
na joke oo wetin i wan do with + | negative | train |
i always dey pity for some people wey dey talk say them no fit dey fear god make them still dey fear human being like them ur name nah sorry them go chop yah raw flesh you don see where wife they tell husband say nah me dey behind your brokenness | negative | train |
as paul pogba dey train bruno fernandes dey hail am real dey recognize real | negative | train |
na this kain content i dey like sign for | negative | train |
bro e done tal i dey wait for you ️ thank god sha dis brush my head sha go play my guy e get why | negative | train |
seeing as rice cost for market i just dey admire that bag of rice wey dey there god bless you for your support blessed is the man that giveth than the one that taketh may gods blessings and grace be upon you always | negative | train |
but wait on magbe with said ki eba toh jina kan le dada ori na la ma ti ro but dem no dey turn eba ontop fire i wish say na ki amala toh jina dada ori na la ma ti ro would make everything meaningful but i love you like that | negative | train |
like play like play e don almost reach a year wey i go watch football for viewing centre trading ₦ for gb and above | negative | train |
how far omo ologo we dey argument background like this ooo safe your boi i beg just simple question i beg how round you fit do cause me don put my client nunber on top you say you fit do round with nice tone | negative | train |
omooo which soap dey use baff na baba has been on hits for the past few months now ive not recovered from cash app baba gave me triumphant im still tryna recover from that boomfade wan kee me | negative | train |
hell yeah im a straight up amazing person mixture of craze intelligence and the love of christ why wouldnt i love me plus i never see person wey dey ever ready to improve on themselves like me ️ | negative | train |
youth corpers like us na na only naira dey rush us | negative | train |
lowkey when i dey high school and teacher beat me i no dey cry bcos them no fit flog reach folashade e be like she go school of flogging | negative | train |
boys dey hospital dey work salah meat just dey pass patient come and join me doctor me im fine maam thank you | negative | train |
fine boys like us we no dey too rush malaria like that na malaria dey rush us | negative | train |
me yayi zafi ina ruwanka kuma e no concern u e no concern u abeg stop bn a cule pls | negative | train |
unilag student like us wey they stay for hostel we no too dey form na bedbugs rush us ️️️ | negative | train |
na lie sef i no dey do again i don see that your picture you go just make me feel inferior | negative | train |
lol me na those advert dey vex me pass | negative | train |
na dem dey rush us was written by inspired men of god even the bible confirmed it long before we were born | negative | train |
please help us have the fun too na we just dey god dey our side for here | negative | train |
but i really like the zobo i drink na god dey save pesin sha | negative | train |
be like say na dem dey rush us o | negative | train |
era for slayqueen don chill na level now make we sef do our shakara till this year end na pana all my guys out there fine boyz like us | negative | train |
i want to slide in this girls dm on ig but she has like followers abeg how una dey do am me wey i no get yarns i give up | negative | train |
the way wey slippers go cut for this lagos ehn israelites slippers dey learn work for where we dey person go waka come dey kick stone like ronaldo wey wan play free kick | negative | train |
this same pepe wey dey do anyhow against man u see now ehn the defeat kon dey pepper me ehn like say e just happen | negative | train |
she didnt even come with her nigga she just looked uninterested and na dem dey trip for the boy pass | negative | train |
e don happen again o olosho don steal iphone pro max wey my guy borrow | negative | train |
this ppl hand sef no good if dem no steal am e go break or lost | negative | train |
oluwa sky blue water blue wetin dey bloomate wetin dey halt wetin dey do like this like that for my chest | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.