text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
heart wey don break like times the seasonings dey heal am | negative | train |
na why no gree enter love for yrs now oohhshey we no go carry am go bath dis geh for river now eehnn | negative | train |
right now na new president me and my guy dey trek for road dey find so | negative | train |
has never dashed out any money less than k before na why wont i be angry he will just come gbam like say k na naira im angry mtcheewwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwwww | negative | train |
omo i saw boxers in her apartment and she claimed it was mine im like i dont even wear xl she no gree until i wear am ontop my boxers and it fell off she now said she mistakenly packed it from the rope outside omo e be things | negative | train |
so una no dey go office for dat lagos shey na d same na we dey run like dis | negative | train |
the hate for this industry too plenty we gat look for land put am we no fit live for same land with haters | negative | train |
how far we havent seen any post from you tonight hope all is well or do you need someone to give you bucket so that you can fill it with we dey tell una say make una join better team una no go hear las las e don end in tears | negative | train |
chelu kwa o brotherly na you dem drag for ground like mop so why you know stay for ya lane na pele | negative | train |
my man i dey here ooo see as dem wan use our boy do play thing | negative | train |
people just dey lie on sapa head ️ person wey we dey complain about sapa don leave me go cyprus ️ sapa nice one oo️ | negative | train |
bro na this thing weh children de suffer inside birth asphyxia oooo | negative | train |
una wan chop again | negative | train |
chelsea will sign a whole team in this transfer window haha na wa oo they just dey make person dey depressed how far nah | negative | train |
i don download this abeg app for like months now and i never win any giveaway se na so e bad reach ni abi na only me | negative | train |
lol ah who dey reject you dem dey craze | negative | train |
so dis housemates nu fit sidon eat dis chaw ️ see as sir dee n tacha pack tins lik say moro nu dey | negative | train |
dem win dem ahbi dem no win dem | negative | train |
so you dont want to follow me i have your notifications up i retweet your tweet i watch you say lol to almost every topic your retweet sef dey finish my data you still jo wan follow back god dey sha | negative | train |
na whete you wan make we park the jet when our president dey london for oshodi so we can save money haba ️ | negative | train |
he con dey yarn the p like say he dey there when dey sign contract | negative | train |
is not showing now una wan fuckup abi now that its taking place here in naija una no keep to time | negative | train |
na demseff dem dey do nah | negative | train |
babe na fuck he won fuck you nothing more because hin no say you go dey sweet | negative | train |
e no load | negative | train |
a typical hausa or nupe man will prefer his child to marry a hausanupe lady if he dares marry frm another tribe ehnnnn sai duai we most times pretend to be united ne fah but deep down no be so e be ohhhh | negative | train |
my question with platters like this is una dey chop this food finish e nor go waste | negative | train |
the only bone straight i can afford now wahala for who no fit buy bone straight this december oo | negative | train |
mudi o e be like woman don do mudi strong thing before | negative | train |
someone said what an elder sees sitting down fit b nonsense omo we don vex im here for all of it | negative | train |
lol cos of dat small rain wey fall wat if na days rain nkor | negative | train |
sweet tooth and satisfy no suppose dey same sentence you dey always chop chop | negative | train |
abeg show another scene wetin be this ️ esther say should i bring tissue savage lomoh yii | negative | train |
lol bpy na fear you dey and i understand because according to your logic person no fit enter ashawo quarter come out alive but here i am twitting insults at you so your logic no correct if them born you well abeg come that your hand go bend mumu sha show | negative | train |
being huge has its disadvantagesyoud be in a place and they don start to dey call you mama please im no milf im still a kid | negative | train |
na she use her hand type say she get problem i just dey help identify one of them im happy to help | negative | train |
na una dem go beat oo for even bringing ur candidate into the equation | negative | train |
lol alcohol don dey enter dia body | negative | train |
akwuzu own is abandoned destroyed windows shattered getting bushy i no even wan talk bout una town own not in use be like say na church people dey rent am | negative | train |
u wey vex anyhow wetin u don commission the toilet was built by ngo a foreign one for that matterare u wiser than them | negative | train |
water no dey last again for compound are these people bathing every second wash your hands don turn wahala for my compound oooo how do i wash this chicken now | negative | train |
i dont like the way your header looks at me when i enter your page e dey look me like i wan thief something | negative | train |
who go fit help me with visa nau abeg buhari just threatened protesters sly people wey die for toll gate and tell international communities to face front and mind their business still far olúwa ẹyin oyinbo ẹ dé fún mi ní visa ejooo | negative | train |
a thread conversation btw alumni lvl student bro someone told me dat if u can understand physics mechanics dat you can understand girls lvl guy if you like score a in that course dem go still break your heart | negative | train |
do u even care about my mental health see wetin u dey chop and i never chop since are you sure you care about me bayiii | negative | train |
ostrich una fall our hand oodid we tell u we were not ok with ur chicken bread and the likes why go ahead to do pizza that looks like ewa agonyi and bread ️️ministry shawarma sef ddnt try to do pizzana burger den dey do jejely dey shud sue all of them in ostrich | negative | train |
i still cant believe you have you tried those ones that grew on foreign lands our own doesnt have sugar not so juicy sef | negative | train |
there is mata ddg pogba lindelof but na maguire wey just come u see name captain a very stupid coach thank god i have stopped watching united games | negative | train |
mummy ire naso naija be ooo when u r hungry not even ur family is dere for u but wen u blow and become rich and famous that uncle and aunty wey no help u go dey shout up and down say shes my daughter inside life | negative | train |
guy e no work | negative | train |
lmaoeven girl wey dey her period no dey run mouth like that guyi was disappointed coming from a grown man like that | negative | train |
ayeeven the kingdom of god suffereth violence since people have chosen to be adamant nigeria una de see una mate | negative | train |
very stubborn af and you cant even beat them sef mummy will come to their rescue | negative | train |
u see how everywhere quiet imagine say na apc state all those way u see say dey always make noise for don do thread | negative | train |
loool if only epe was on the island too he has only chosen to ignore certain places jare no majorminor roads done no infrastructure nothing nothing e go be for them sha | negative | train |
wetin you go do your best friend | negative | train |
abeg arsenal make una carry una wahala dey goim not doing again | negative | train |
u dont expect my ceec to drink dat kind baby food na see wat she is bragging for naija nestle dat is so cheap no wonder u guys cant vote to save her live even nestle will be so ashamed to see person like ales dat feed with their food misbehaving | negative | train |
if you know whats good for you better resign if not we wont stop protesting you nor fit kill us instead we go kill you i know say na clone buhari you be sha on a low but we go soon loud am istand with | negative | train |
werey come here na cos na okoto u dey talk since | negative | train |
wetin you wan use age do please retweet or geddifok out of my tl | negative | train |
relationship γ foot una nor go learn the basis of relationship for una parents house b una find boyfriend then the nxt thing na marriage | negative | train |
and don collide ontop my mataabeg una sure say no be sub i come this life con sub like this | negative | train |
victory supporter couz this moses na fraud oo how una dey cope with am he is supporting man u again but when man u is flogged now baba will run back to barcelona | negative | train |
i never even chop unilorin don release results men i trust don de check their own | negative | train |
shey the moni wey nnpc give dem never do abi as if say na me get d virus | negative | train |
lmao video call ni wahala bayi person wey no receive go talk say hin receive too | negative | train |
see as she dey talk to me sef yall unmarried friends of mine are in trouble ahbeg lemme instill fear thatll remain even after yall get married and i cant yab you again | negative | train |
when gist don dey sweet na him these people go change am to commercial ️️️ | negative | train |
i saw it comingi know its just a matter of time bpsg finally falls like a pack of cardandcitydem own na dis wkend | negative | train |
since its your job to keep defrauding people claiming youre an artist na that cancer go kill youna people like this no dey make some clients trust us them don dey claim your work o | negative | train |
ngos in nigeria las las na legalized yahoo yahoo them go hear word jaguda get oga men dey when dey give wahala problem | negative | train |
i cant believe thats the same oshio baba my late dad jump gutters for in this benin city i got so much in love with that former labor congress nlc in wetin dem do to our one man one ️ vote leader wetin happen to our only comradethe famous action gov | negative | train |
e be like say english don dey hard i no talk say una short | negative | train |
see ehn fear those young men in suits always looking dapper fresh as heaven and whatnot dem dey move billions but its we $ itunes card una go dey cast | negative | train |
quick question whats wrong with big brother naija this year na abi money no show no i fit send my k ooo | negative | train |
you no wan preach for the most high now you wan go pray to the most high for watin na ️ say you wan high like the most high | negative | train |
k+ people discharged in hrs by ncdc lmaooo make them just put this country for ali baba maybe china fit activate our release clause una dey ment | negative | train |
wahala dey ohthis people don make me captain | negative | train |
nigerian detectives dem dey even carry out investigations abi na by hearsay or who first complain | negative | train |
shey you dey see wetin you don help uganda do us | negative | train |
lol bros na so d tin dey do person o me sef ask if e nor come be summer nko mtcheeew | negative | train |
i no fit ever forget tom ford wey i buy k wey smell like say them mix face powder with water carry gimme | negative | train |
e be like say pastor don tell this bros say na hospital he go find wife you see nurse carry front carry back use nose mask use glasses wear hair net everything covered up you dey tell her she is beautiful bros you are a born liar joor why are we like this sef | negative | train |
e sir person go gas hin babe for where boys dey smoke benson hmmmm sir daddy sheri everybody sha cash faya sha last last won jona | negative | train |
e don spoil mbah no de for us again ️ who go de for us now | negative | train |
so na so all the money wey i dey expect all take castbruh im still going to ballllllllllll | negative | train |
so na now dem dey follow me reason say one of the confirmed convid patients for kt today na for our area worst news is he lives on the street next to ours next to our majlis and he came in contact with people i was with today so help us god | negative | train |
hahaha see naw make we carry our wahala leave dis guy mentions abeg naw none of us go win credit talk less of sharing | negative | train |
todays twit is from a personal experience thief hey your money or your life me oga abeg fine me naira make i buy water abeg thief omo u think say na joke we they for here abi me oga no vex i need drink water abeg i they expect money soon i go find u something | negative | train |
myself wondering likewe dont understand anything for here again | negative | train |
good morning kemi of course my fellow woman would tear me down me wanting to pick from a range of men to make friends is now a crime secondly me wanting the man to pay all the bills on dates is now a crime lmao if that makes my tweet smelling make e dey smell dey go | negative | train |
person wey crazeman don bite bwen e see mechanic dey comena once e dey take off | negative | train |
why do people think that they can give me their number and ill text them na jazz | negative | train |
dear mike abeg wetin you dey sing | negative | train |
shey e no better make i dey my papa house like this they cannot lock me in that prison yard for months oo i fit crase | negative | train |
wen you dey chop for the government so wetin you go talk | negative | train |
the way dj spinall dey always shake him head like say e wan komot | negative | train |
wetin dey sup nah which kind nonsense dey worry gotv self after i done do subscription to enable me watch all the channels now my select and no dey show | negative | train |
nothing de happen i dey mi dey make everybody de there dey i beg | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.