text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
wetin i do now | negative | train |
all of them dey mad smile sef say unlimited next thing network don dey slow after one week | negative | train |
my brother na wetin de pain me you de take joke so ooo | negative | train |
na morning you for tweet this thing o light no dey here i don look back like three times na who retweet this thing come my tl self pls who is in ikeja help me buy fuel come | negative | train |
wetin concern una with tollgate leave tollgate for lagosians lets fight for our own nation una sef ehh | negative | train |
these people should use better ink the write expiry dates na some of us wey our eyes no good no fit read am | negative | train |
ignore me sef look my bitsika cash tag pass now uncle don wan look me pass again why everywhere just hard like this $thobiedani | negative | train |
imagine fine boyz are being paid salary in nigeria so na so i for still dey broke dey go | negative | train |
your mama na killer we go find all of una na just time good morning | negative | train |
mo you sef don join ancestors dey chop sacrifice come and see o | negative | train |
if this nepa should blink this light one more time ehnn i de go nepa office | negative | train |
e don spoil oo biggie already calling his children back home | negative | train |
abeg na wetin dem wan turn boss tobeast of all nation human beings are so impossibleabeg we need handles oothis should not slide oo | negative | train |
you sabi cook you sabi cook but you sabi make pap | negative | train |
flamaj you dey use girls do shakara yenyenyen me how ask around girls i like na na them no dey rate me | negative | train |
diya is in love and he doesnt like me again bastard no wan come magodo again all him weekend na for love im angry | negative | train |
na why you no fit ever talk shortingo | negative | train |
what level is olamide abeg make una dey see truth talk eee must u be sentimental olamide wen never cross rd main land bridge | negative | train |
una don dey claim class on top app of mb say na they dont have access to it poverty don finish this country walai | negative | train |
don don don don foxy i remember when we used to call him sango afolabi sha has to do thanksgiving for his glow up tbh️ | neutral | train |
sos ladies abeg help me i am tired and na lie all that sun kissed story na scamm see as sun wan finish me lagos nigeria | neutral | train |
chelsea the third wey una no wan give man u before una don finally give us on a platter of gold thank you livepool worthy champs | neutral | train |
please be d reason i smile tomorrow today don already go at a at all na witch mama eno get were e touch jus tell me make ah send acct | neutral | train |
bruh my favs in order bank on it wetin dey sup no fit vex onyeka monsters you made time flies wonderful level up alarm clock way too big real life when i think about it its not even in order i no get fav las las | neutral | train |
the mumu na bamteddy fan since e nor blow he wan dey insult laycon wey don blow clown | neutral | train |
nigerians can look for trouble sha una done go another country show to start una yeye comparison drama allow them enjoy their show abg where una bbn start na wa | neutral | train |
been a month i havent had noodles e be like i fit kpai if i no chop am tomorrow so much for trying to overcome an addiction | neutral | train |
yes so na hin wey i wan tell u though still some like my sistou already sent his guidance | neutral | train |
big brother which kind alarm me dis u wan dem me self wake up | neutral | train |
of all things to hate on in this nigeria is my school abu zaria like why abeg come carry the school keep for your backyard dey hate on i don tire | neutral | train |
im not even talking about jungle justice he is talking in the nonsense and they are looking at him saying he was asleep and all sort hin mouth suppose don tear | negative | train |
e don end im hurt | negative | train |
this man is always on his balcony haba and i always forget to drop my bathroom window curtain now he has used a long straw to suck my brezz from there this has got to stop na why all all the timeoga sit down inside your house na why upstairs dey sweet you | negative | train |
the only time i get issues with una set na the ones for my hostel them mahosa and akon wey dey go divert hustle garri for apian way those guys be terror | negative | train |
bro na so mesef buy am yesterday e pain me but man no fit shout | negative | train |
lagos and zamfara on d way a beg na plane una dey use abi jetat dis tym | negative | train |
the way dey find one goal these days ehn you go think sey him sev support goal wey kanu dem do that time ni | negative | train |
lmaoo na only him dem dey miscomprehend only him | negative | train |
hello friends hope your day is going on well abeg na beg i dey beg oh its simply not fair for you to expect that as youre being followed and or as you follow people you automatically hit their and expect them to start interacting with you haba | negative | train |
goan sleep sir e be like say ur sahur don dey blink red sir | negative | train |
na dean drive them come na why dem dey form activity dey don move since | negative | train |
wetin amaze me mostly na this arsenal v bayern munich drawmake me dey ask na wetin arsenal do uefa | negative | train |
im tired of seeing this kamal and aisha thread tbh girl wey me i dey eye | negative | train |
your own sef soft my dad will send me numerous videoswic i never get to download and later he will ask mewhat did u learn from it even funny videos and those short clips in chinese how can someone learn something from gifs | negative | train |
dem say goat wey dem tie for one place keep for long timeeven when dem remove the ropehe no go leave that areaoofuni carry freedom sing song for akajooya you are free to goshe dey ask whereare you madt | negative | train |
now now now icons don crash s website make una dey fear god sha calm down let me order my own first help me beg icons na ️and | negative | train |
make biola getat him don dey banter arsenal since ltv and top radio days small manyoo wey i banter on twitter he block me | negative | train |
ogbono don wan grow for my head | negative | train |
e don tey una dey poto poto a whole cjn was removed by an experte order sans were rolling in the mud in support | negative | train |
lmao na una way na trust me i wont be surprised | negative | train |
e neva finish oooo shooting in sango ibadan oyo state again today ️ what we need now is | negative | train |
wahala for who dey use iphone | negative | train |
bros calm down nana only shirt u see u don de plan stalking mission | negative | train |
as in chemistry hard me sote i even fail am for jamb as an engineering student i still fail am for universitychm and chm as carryover i pass am with e as science student chemistry na my nightmare you see maths and physics e belike weed and beans | negative | train |
as dem dey beat chelsea e dey sweet me for body | negative | train |
na wa ooo so even if arsenal win na still th we go de and if villa win na back to th trust the process ba | negative | train |
lmao so na you wan marry abi after all that i did to you im not proud of you son | negative | train |
you go wan play match for abuja you go dey find out if na grass or ontop sandstone una dey play ontop make you know as you go package your body if you fall ontop sandstone pitch secs blood don dey flow | negative | train |
please oh my passport is ready who is taking me out nigeria don tire me ️️️️ | negative | train |
lmao deadass made tiktoks and i only posted i didnt even really edit those sef i don de lazy | negative | train |
dem say person wey em husband kee elephant and she no happy mean say e get where she for dey get her own meat | negative | train |
when nigeria go reach the level wey be say nepa go take light for days and them go give reasonable explanation fuel ️ too dey expensive to dey burn this kind time na kini gbogbo nonsense yi | negative | train |
lmao one of my riders did something wrong and i raised my voice and this man told me not to try it again why woman go dey talk to me like that so appaz if na man e fit talk to am anyhow lmao | negative | train |
im hungry e be like say pesin they squeeze my belle | negative | train |
oga wetin the happen again na una student won graduate oo | negative | train |
do you know how dense one has to be to be as dense as has been just this year alone na medicine i read no be maths so i no go fit calculate am well but that density go many tufiakwa️ | negative | train |
e no go better for the dg and his workers una think say na only una get plans abi | negative | train |
am calling out someone soon that person woke me with fake patronage this morning i dey vex oo | negative | train |
u dey call urself young ceo and u dey dm say u need my help for kogun go kill ur papa why u no go read about world famous business men how dem dey request loans from bank do business | negative | train |
some people really dont like footballnotice dat gal wey just dey sleep by d side | negative | train |
bwahahahahaha na your mates dey do giveaway in this psychological time na book you wan make i go read smh ️ | negative | train |
on top this matter see as i dey chop insults i don change na | negative | train |
haaaah my gee omah lay don suffersee where dem put am omo na uganda way tomorrow morning like dis | negative | train |
oga nor dey laff me joorbellerin done start again infact all these teams wey i dey support done dey disappoint me see barca na | negative | train |
see what na | negative | train |
all of una wey dey tell me say una love me make i no see una for my dm again ooo | negative | train |
if i were married nites like this would be a struggle loool even her plantain sef i wont eat | negative | train |
na so polio wey we don eradicate b take come back o thanks our able pmb govt | negative | train |
just tell me amount make i pay those forest frsc are so full of themselves na so i no stop for one i flashed him on stopping me and he gave way the other that was seated just took upon himself to vex for matter wea no be him own come start dey para mtchwee | negative | train |
ahhh i de owe you fa abeg remind me on tuesday no vex that night na the last time i see that garden sef | negative | train |
oh no while some of us in karu de beg them for light | negative | train |
please stop i don dey remember wetin i no suppose remember | negative | train |
sake mi shey u nor see wetin dey front smh | negative | train |
gen don spoil mosquitoes wey dey room don dey happy say tonight na for feast | negative | train |
abuja protesters are always on the move no wonder una like dey climb rock una nor fit stay one place | negative | train |
na how i go end up for cell dey scare me pass omo i hustled cab when she got herself pay make e drop her for her house mehn god | negative | train |
nna the guy don vex wat of the complete video i wan see after him sentence whether him invoke amadioha to strike the judge | negative | train |
ur mama never chop but you dey pop champagne you wise kindly retweet and add yours to it | negative | train |
abeg leave burna sometimes na so high grade dey make use yarn okoto na we we know | negative | train |
champions league never start and leicester don dey lose guard alreadylife fit taya them dis year | negative | train |
they should stop abeg na me dey suffer am | negative | train |
toronto raptors in the morning west brom in the afternoon na to go find cake and caprisone this night because my mental health is in the potopoto | negative | train |
snapchat don mad oooheyyyyyi beg una to help me upgrade trouble dey sleep yanga come find ahmsuch wow if i been want upgrade no be iphone i for dey use unu nilé dikwa useless maka chukwu | negative | train |
abeg why my follower numbers dey go up n down like nigeria stock exchange as i dey so i never reach common follower he no good na | negative | train |
since i don dey retweet or type the hashtag i never win baba wetin dey occur | negative | train |
person go baff up tush up slay up na oda road dust go humble you ontop bike i go reach work blue jacket don turn brown black beards don dey tinted to brown already | negative | train |
omo na casting be this oh especially at the time nigerians get as dem dey look dem | negative | train |
kai this gala matter pain me pass the dstv thing sef so this guy just use style call lagosians in traffic pigs | negative | train |
she don set hot water down gee lets go even sef | negative | train |
masquerade wey say e won dance before say e no de dance again rest jhur | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.