text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
na play i been dey play oo i say make i go charge phone come backna insult i come see una no get joy at all
negative
train
if chelsea cough eh na dem go dey wish dem ban man city for next seasons
negative
train
ah ha na houseparty dem dey go them too much abi this person do dem bad thing
negative
train
hahahaha na my account wey no balance o e dey give me sleepless nights
negative
train
once stepped out to buy stuff the girl say around yrs i met there sitting with her mum i addressed her as lady mama change am for me oh shes not a lady na so una dey take spoil peoples daughters shes not a lady na girl biko ha
negative
train
lol tgis anti corruption package nor dey tire una we don wise pass that level e nor work again start doing it with your achievements asap las las na daura loader
negative
train
na only mumu dey ask fish if e don baff
negative
train
all these rubbish takes would have ended messi na idiot walahi
negative
train
i swear ehn staff una no fit make heaven oh you people took off the light as match wan start the thunder wey go fire una ehn e go come naked ni and i no buy fuel
negative
train
my friend is planning to run wen he gets to france na d people wey dey spoil nigeria name b that my friend
negative
train
wetin de there to pay person na kk na wa for u oo
negative
train
see dem dey wil not mind dia business
negative
train
so for the full nigeria them nor see better camera take snap this thing this ahmed musa una sure say e dey alright so i stil dont understand this decision to join kanu pillars
negative
train
even fut boy wey babes dey use form no dey beg reach like this
negative
train
my broda na so e be when u sing along dem go say u dey form sey make u play soapie im like what happened to some lay back relaxed
negative
train
now i caught her with two different guys nacking her like ashewo and she be giving the other dude head babe wey i dey manage nack we broke up after she carry scan results come my house dey tell me say shes carrying my child abeg nah my pikin
negative
train
las las obi cubana no get female friend wey dey spray money all of them just fold hands dey do like fowl
negative
train
i wish i had the k sef
negative
train
de bruyne is playing lb pesin wey i cap
negative
train
made me a millionaire how i dey work for he papa abi e don dash me kobo before hes very stupid
negative
train
but as hin fast na so them dey suck my data too
negative
train
election day never reach they don pluck person eyes comot please im running back to ibadan lagos people are not going to take this thing lightly
negative
train
to be a marlian na stress o my trousers just dey fall from my waist since wetin sef
negative
train
she say the k na christmas giftshey na with blocking on all social media platforms pesin come day use say thank you una no go kill pesin for this country
negative
train
na really balanced diet later dem go chill for one uncompleted building den enjoy correct siesta low key scammers
negative
train
nah dis kind smallsmall bad dem for dey see you
negative
train
aswear o e save her name with mami m
negative
train
dont watch this video you go enter depression oloun na person net worth dem wan spend for oju agbo
negative
train
e don be for me oeven ncdc weh been deh care for me don finally forget mebaba god na your hand i deh o
negative
train
my airtel just off for like minute i don dey think say dem don block me
negative
train
this your show off don dey too much o the bad belle in me say you dey violate social distancing in this critical time of second wave
negative
train
she go touch lión tailtrust me e no good to find dis guys trouble we dey cool dem down dey are well informed na my ppl dem no dey tire aunty no important na wetin dey vex them
negative
train
wow so you are married im also a married man that makes us compatible na dem ooo thunder fire your wandering shafts
negative
train
see wetin dey happen now because some evil people wan chop bat soup e no go better for dem
negative
train
wetin dey happen for betis that scoreline changed quickly chai would love to see jovicbenzema combo who say make i fleet o
negative
train
wahala be like e too dey go forthback
negative
train
i carry venza go crash for my padi crib hin landlord give am quick notice next morning mr landlord brought calming wale isnt the owner of the car
negative
train
we never fit save people wey dey for dem house na people wey take dia two leg waka enter trouble you dey talk about
negative
train
lmao see this man u fan dey talk if na sars catch liverpool wetin catch man u
negative
train
lol tho they no dey spend reach glo wey dey carry all celebs put inside ads wey no dey creative and their network no worst reach glo own
negative
train
some things dey be like film until e do person wey dey close to you omohi just dey whisper oboi since morning
negative
train
shut up jooor na people like una no go let person breath thats how some knuckle heads in customs decided to send innocent ladies to dead zone cos they made a video im so tired of the way people of your generation think its freaking annoying
negative
train
lmfao she say she gave him small but she did not cum omg im crying e say na refund my money even if its half
negative
train
lolbut has taught us that what pple r during campaign r not wot dey remain b wen dey win
negative
train
you sef you dont have joy and romance sef its village people and sars shot that should deflect in your life not my own shot
negative
train
wen dem put moth for watin nor concearn dem u tell dem all dis one
negative
train
haay god im in tears we got to know each other for the first time yesterday and this morning im already your last hope how biko asking me to pay your friends school fees as as what na why are some girls like this
negative
train
baba segee aka benson of all time baba ayo the way this animal kingdom is moving na that you ebsu certificate de go soon chop and that pharmacy license of urs go soon go downtown
negative
train
dear god i just want to know why you give people wey no get sense money ‍️ how can person born of a woman went to university married born pikin dey pour water off the balcony from nd floor ‍️
negative
train
you self no fit comot face ni
negative
train
omo i don tire mehn i no fit wait come back lag next month sha
negative
train
my screen don break
negative
train
e shock me i swear
negative
train
wahala ooooooo no keke oo out oforlu day don dey break oooo
negative
train
e be like say magu na picker for hushpuppi
negative
train
even if dem sub rashfordwho dem wan put now
negative
train
why these players no ready to score bayiii make all the chances wey dem no use no con koba us bayioo
negative
train
e still far o
negative
train
and una say una plan nobi to dey collect person babe like this with benz for abuja hiking
negative
train
yansh be trending all of a sudden as i no kon get yansh laidis wetin i go do
negative
train
scammer don vex e block me straight away eleribu somebody local lotto your network no strong at all na edge you dey go and learn the trade very well bastard
negative
train
egbon u no fit know jor ontop all d allawe n lagos droppings
negative
train
how do you people bring your thoughts to reality because i know all these moves in my head o but i no fit execute am
negative
train
so because i dey use prepaid meter i dey use torch dey move around even when light dey poverty bad even in lebanon
negative
train
wait o my own dm no dey collect una messages nii abi weitin na i no understand again o my chest
negative
train
dem dash you bag of pure water you sey leakages dey inside make dem help you change am you see your life outside the gate visit
negative
train
na only wetin dey ur head
negative
train
lol nai make dem no de allow dem collect award on top mainstage for abroad
negative
train
bruh like say you no sabi nigerians anything wey oyinbo feature our own na hit for dem eyes
negative
train
person may ask am for the sofa picture supposed ask am weda e day mad after e say i said my camera is poor because obviously not only is his camera poor his brian is also poor to phantom that those two pictures are absolutely different for god sake
negative
train
leav dem make dem just open mouth cos they sabi talk
negative
train
and na leo tobi lolu and ifu like they form se de smart and de still never solve their puzzle
negative
train
so im hearing a mans voice from my neighbors room see ehn i want to fight this guy get luck say no be ph we dey i for duff am before e comot estate gate what rubbish
negative
train
lmao no wahala when dem score d rd goal its not just d cbs sef see even iwobi dey lose ball wey dey lead to opposition attack wheres the midfield
negative
train
and even if na for my account dem dey charge all my family members alert charge e no still suppose reach like dis now just from january february thats wrong now
negative
train
and na only bedsheets o how much dem go use send duvets
negative
train
when dey removed dat babe dey removed the drama from the house
negative
train
lol una don too pressure african giant baba dey post per seconds now
negative
train
or you go don broke shame dem on top gender war some idiots said never pass border i fear people wey no fear their self
negative
train
i disagree o exactly what i said days ago in a table tennis game at a pastor friends home and pastor with his friends played me like pro dem no even allowed me enjoy d game at all pst called me yesta morning to ask wen im coming i said very soon but i no gree show
negative
train
shame no dey catch u abi if na ur country d fight holdim sure at a point dem go take light for stadium and d fight go gat wait till dem on gen do and leave in peace in
negative
train
see am keypad warrior na for twitter you dey get strength come fight mortal combat now na wahala
negative
train
these guys no dey play like say dem wan score o
negative
train
abeg abeg everybody should stay their fathers house until e don do dem
negative
train
cuppy abeg talk to your daddy let him talk to kronke sons una rich people connect abeg let them sack emery
negative
train
if that girl swear for u dem no de fit return am o why niggaz de fuck up
negative
train
wetin musa ni go see for gate
negative
train
abeg wetin dem ask kana wetin she dey talk ‍️‍️‍️‍️
negative
train
na die una dey findhope he is aware of the appointment ooobaba brain dey on autoformat mode
negative
train
lmao if na cahill dem give that ramos back pass he for don lago
negative
train
ussy broke man no dey sleep
negative
train
over late sef dey worry you
negative
train
bros your own better ooo my bank de charge me like say na them help me keep the money for there using other bank na them de collect from me and to use online banking na killing them de do me for there transactions go or e no go na them de collect
negative
train
see wetin lockdown don cause now ‍️ normally most of those guys no dey do anything for there life before now so dey just take advantage of this lockdown and isolation period to invade people and do there evil work
negative
train
na the wc wey she go sit down on top i dey pity
negative
train
e tey rain dey beat me like this sir i dont have picture anywhere close was checking all my stupid apps and i found this on badoo
negative
train
ahnahn why are you trying to spoil my good name nastop using my name with dont trust in a statementmy wife might see this na
negative
train
by far the worst world cup team i have seen since lost to wonder how this panama team qualified sef making the team look good
negative
train
this ones wan force babe for my hand sha abeg i no dey interested money no dey
negative
train
abeg obo you don pass this thing wa you won do if na burna dey ask this question i for understand
negative
train