text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
today wey i say make i stay house my mama don list like different things wey i go cook
negative
train
e be like say e don burst
negative
train
s e a s o n s ~ g r e e t i n g s thankful for sweet clients like you you made awesome merry christmas and a happy new year
negative
train
dis pussy is too fyne to be made to squirt wit a toy not wen there are tongues and dicks like mine
negative
train
angeli angelina you dey cool my temperature if you call i go come deliver i no go fall e your hand never say na me you go love forever ‍️
negative
train
picture is even better shebi u go change cloth na nude dey tire me oga is the same bress u saw yesterday na still the same yansh nau
negative
train
una no even allow the guy wear better cloth e no good oooooo please release him nothing come out abeg just show say you big pass
negative
train
e y e t e n t i o n never have i seen a blue eye shadow look soooooo gorgeous all thanks to lacici x available kano st yanga
negative
train
de beautiful smile dat i never c like dat fine face
negative
train
lol me im still think of how my masters reading will go when i start and your results already giving you phd vibes hain oluwa wetin dey sup na when youre smart youre smart biko
negative
train
bros na true oh like say we start during lock down we for don pass morocco na just to buy many gala dey leg am
negative
train
i asked about a friend whereabouts she said i prefer to keep it to myself as per e no concern me e pain me cos na true e no konsine me truly
negative
train
oga mi i understand jawe e reach to pain person no need to wait till dem do am to person wey close to am to take action its becoming a joke to them all till we start to hold them all accountable for such stupendous false accusations manyandmore of such we dey see now
negative
train
i dey site they hustle you dey bill me untop k wey manager never pay me
negative
train
my dear oh i don ask taya shey nobi disease madam sef don dey seize n hide my foods for night sometimes i go buy cookies hide am for kitchen late night sneak to the kitchen to chop am
negative
train
my coz told me and another coz about this quick way to make money betting virtual ok make we see am baba say na o dey sure we set pc for our front k vanish in mins small small at least regular betting dey take mins with subs that can give hope this one
negative
train
person dey untop your case already and you don dey give am attention warming up to him already but you still dey entertain other niggas
negative
train
e dey weak my soulshey na the only place for lagos wey fine be dat haba
negative
train
traditions can be crazy yo make we bury person make grown men fit stop dey cry una say make we dance around am
negative
train
what is happening with european basketball nah making look like i no sabi wetin i dey pick
negative
train
abeg e b like say hushpuppi don hack nysc account o allawee never enter o
negative
train
wen i wan open account una de reply tweet now wey i de do transfer wey recipient no go see money una pretend like say this handle no de active
negative
train
na kiss of affirmation be dis na love language
negative
train
first time i knew i wont fall as onitsha boy wey i be buh e shock me when e come be like say we dey enter potholes for air ‍️
negative
train
we don dey chop am again àní ive given up were definitely going to europa
negative
train
please lemme oh this bus for onitsha na die the front tires no get teeth e don wash finish
negative
train
im jealous of the nights that i dont spend with you im wondering who you lay next to ohim jealous of the nights im jealous of the love love that was in here gone for sumone else to shareits hard for me to say im jealous of the way you happy without me️
negative
train
one pisfu aftunui decided relax my private prtpenisafta a min of relaxing it and d tin dey pain mei go wsh am quicklycon see miracleas i wsh am finish all d hair don comoti be like i no use shaving stickclipper or blade nah wetin con hapentill now hair never comot
negative
train
una score goal after match don end abeg free us make we enjoy this corruption too
negative
train
if i promise you relationship last night abeg na shayo o cause i don dey see baby good morning
negative
train
d kind waka wey i waka this night god pls i dont want to ever experience it again
negative
train
cuppy abeg neck dey pain us neck dey pain us make we see chance breathe
negative
train
kiki osinbajo should just go and sit down abeg they dey find her papa for oshodi oo make dey no catch am oo it is like they dont know people voted for osinbajo not buhari not knowing that the difference between osinbajo and buhari na just age and height
negative
train
i never want you to go away from me dont go away from me i like it that youre happy baby like it that youre happy with me like it that you wan be with me oh say na who i kom be like it that you want to love me baby do you see that im so happy so happy say you sef choose me
negative
train
cos say i sabi you before ni na make i cun dm you out of the blue na aired insha allah go end my story
negative
train
ah abeg abeg abeg i no like to dey deceive myself my own work na to stan
negative
train
nothing gives me joy like cracking a joke just to make my mum smilelaugh when shes angry with my siblings but omo sometimes e de back fire she de carry the joke personal sometimes
negative
train
so tacha can not spell daughter common daughter if na phone na autocorrect for don help her
negative
train
organisers take style wicked sha how you go just keep hefty bouncers for der dey look yansh wey dem no fit tosh dey bounce see as dat wit bald head take style dey look abeg dick don rise finish nothing to do
negative
train
na dem please give me some more time me okay sir na dem im even working on a project and might wanna have you on board me nooo im very busy at the moment just pay this one first
negative
train
see wetin chelsea dey cause arsenal fans dey yab me buy better striker we no buy
negative
train
mercy don pepper dem for dis party
negative
train
mama na mama she strong well well she dey carry pikin for belle for months even papa them na mama dey born them i miss my mum
negative
train
is like you dont understand what im saying here and mind you im not saying i dey beg for money please dont quote me wrong you said i do sub for my fone but do you even think mayb i do steal to survive or soand again i never said i dont wanna get job
neutral
train
blessing okagbares clean record for almost years and suddenly tokyo people said drugs dey her system abeg everything just tire me jarekuku tell us say you no wan see any nigerians for olympic we go understand
negative
train
to god ee no go better for my village people na thunder for fire dem do giveaway e no reach my side
negative
train
another man don gift my babe iphone oo i was actually on my way buy some presents her b i saw d video what was in my hand suya and caprisonne saaapppaaaa deep down i dey pray make diz kind tin just happen make i know say no be curse im single stupor
negative
train
im so fucking pissed like what da hell im just loosing money anyhow and i cant even explain august abeg no dey disguise tell me who send you come biko
negative
train
my mates dey enjoy for house me i dey here dey work bye bye to independent lady i no do again
negative
train
i think im no longer omo iya e again oooo cos you just dey air me
negative
train
stop dishing it out in large quantities nobody is cooking anything ooh small small make e reach all man for dah yellow canopy wetin be dis abeg oohbe joting
negative
train
wizkid fc i de call on all of una to help stream my music abeg me sef na fc too
negative
train
everybody dey vex we dey para now peaceful protest don dey bloody now x x link in my bio endsars
negative
train
another warehouse ‍️ na military man dem go hire make dem secure there who dem born make e reach the vicinity wicked government
negative
train
so my celing fan sliced my finger and i have to go dress it at a pharmacy but im so scared to leave my house na person wey dey alive wey fit treat finger
negative
train
i was thinking of travelling by road dis xmas but nah some drivers can be very stubborn and reckless this one theyre handing guns frsc workers frsc hey stop there park there driver mtcheew no mind dem dem no fit do anything frsc kra kra kpa kpa kpa thinking aloud
negative
train
the person no gree na why i dey help am find buyer
negative
train
she tell me say she tell say them dey always tell wizkid wahala for who wan go first fall in love with this guy ohhh you better let him choose you oh else hmmm
negative
train
that guy done use the money carry arsenal to win yesterday e come dey tell me rubbish now na on sight if i catch am
negative
train
i don comot hand for anything wey concern love like this the last person wey i treat like egg them don boil am chop am for my back
negative
train
this speech dey vex me nothing even makes sense this guy just dey yarn dust i think itd be better if jubril no address us this video was obviously recorded nowww
negative
train
dis is happening in badore road ajah if u see dis tweet kindly retweet so dat d world may see
negative
train
recommended o kai the comments under this tweet is proof that some nigerians dont verify anything before they put it out there im just seeing congratulations when trump is not accepting it then again why cos shes from nigeria go figure the rest una dey see
negative
train
you wey dey model you don fine finish
negative
train
so a fine girl from this app messaged me we got talking i thought we were cool o my brothers and sisters na work i been wan chop it ended in gbas gbosguys how do you get girls on this app i need work book with examples pls
negative
train
me my guy abeg take earphone upcoming artist thank you me dey plug am anytime you dey play your song around me upcoming artist ok
negative
train
these are the sort of vehicles im supposed to share the road with this is why i have never even considered driving in lagos theyll bash your car in a heartbeat theyve got nothing to lose their danfos are already ugly na you wan drive sexy car for ikeja under bridge
negative
train
kí lon shele gan gan shey i go finish money i suppose use build house on top data ni im tired ó but i did more of graphic and product works this month na not much websites ‍️ ps thats just glo o mtn and smile too dey o im literally crying walahi
negative
train
lol why you con dey vex na
negative
train
bros o na person wey dey come from uk go help me but no money o about £ no be beans o even tom ford wont accept me back maybe i should start using hausa perfume
negative
train
abeg wetin concern phone and chest pain sha dont show my mother this video abeg if you can relate tag two friends to see this and
negative
train
even all the celebrities join dey do agbaya dem no fit leave the thing for upcoming like us
negative
train
was dem don lock am who unlock am sef me i no dey see road again oh
negative
train
then man and woman fuuk for bible na the woman dem wan stone then drag am go city center go meet jesus now e be like man priick dey raise untop e secretary wey no know anything na the woman dem still sack religious men wont keep making women the victim e be things‍️
negative
train
pls magnificent no go face bokoharam oo becus of money demfit kill u oo dat tin wey oga fayose talk na true talk oo
negative
train
barca yea sorry i dey vex for setien ni he cost them that game wish foolish tactics if he had set up the team properly they would ve offered more at least if they ll lose it wpnt be disgraceful like this the players didnt help themselves too thoall of them dey mad
neutral
train
well sha lagos na wah who de cry de see road
neutral
train
dear chelsea and manchester united after the whole hustle tension heart attack draws and lost just to qualify for champions league next season if una two like go play rubbish for champions league see yet na ogun go kill una papa
neutral
train
abeg coman teach me to be like this our last born doesnt do anything at all im the first child na me dey do everything in the house more like im the maid
neutral
train
person father die this ones dey say make dem stop to dey cry
neutral
train
na dream shank just followed me im so emotional im so grateful to god for making me withness this moment
neutral
train
di maria be like nah only booouna fit do ball una no fit play
negative
train
came across this igbo guys handle here and dude tweets sensibly went through his tweets and im like okuuurrr i have to dm slide to the media and + pictures all gifs and memes what is wrong with with you guys na at least put avi make i see market way i wan price
negative
train
hahahahaha wat rubbish news dis by dis time of d day am in pains y am i born in dis country yyyyyyyyy postpone election by dis time of election eve
negative
train
na biscuits dey inside coaster now ahh please we need to vote buhari out tomorrow plis i use god beg una go out and vote
negative
train
where are all the influencers her on what r u people doing are u sleeping na dem dey treat like trash oh these r d next people to enter workforce please who will start a new hashtag campaign for this inhumane treatment
negative
train
i really dont like anything about rivers peopleelection dey them go kill election no dey them go kill whats it with you people sef ‍️
negative
train
we dey suffer we dey smile we dey fear to talk
negative
train
dem dey chop you like that
negative
train
person wey dem dey dive like rugby
negative
train
$k is big money o plis dear you can bless me with $k sef im a sweet boy and i dont do jazz im also in the bearded gang plus i have medical degree take my aza make god bless you
negative
train
area wey cultist fit choke people dey sleep like this port haccourt people no fit lose guard on gaad
negative
train
im tired of doing the girl is good because whenever i need help i no dey see person wey go help me
negative
train
e dey pain me say na only koo people go enjoy seeing the photos of yusuf buhari wedding
negative
train
i need to find somebodys daughter very soon mehn cos right now e be like say i don dey tire cant keep waking up to battery full na
negative
train
i swear im not understanding again this brain don dey dull ooo unilag has killed me father have mercy
negative
train
straight win psg dem don gimme cash out oh na to cash out now
negative
train
don dey spoil my tl wit diff stories of being a wild life around young age
negative
train
k wey no go reach anything na y some no dey come office during the previous money back in sch playing whot like k don go on the spot
negative
train
seriously im still upset about what davido did with like dat that was prime davido real obo sound not this melodious ting hes on now kai e pain me
negative
train