text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
my mother comes back from work oh im so tired all my body dey pain me i wan sleep but make we go kitchen go rearrangeclean the deep freezer im like how ‍️
negative
train
sadly e come be like say artistes dey mince song kai
negative
train
and to think i risked points to bring in barnes the guy is returning just points e no go better for fpl scouts wey dey confuse person and to top it all pep is keeping kdb on the bench i need somewhere to cry
negative
train
first question na how many police dey lagos like half go dey guard the highbrow areas the affluentfamous self go carry some of the ones allocated for the state as personal escortsecurity and na them go collect the most sophisticated arms and best officers
negative
train
wetin happen nàaa
negative
train
donnay woman be like voice note na hear we dey hear am we no fit see am
negative
train
abeg donr release it o cos either gen or pumping machine one go give way i am spending money not budgeted to repair pumping machine which the coil got burnt after i used gen to power it
negative
train
those of you who have girl as profile pix and guy as cover photo whats your problem sef you cant confuse us ooh
negative
train
i gave one small boy ogogoro dem catch me e beat me had to act like i fainted e use cane wake me up
negative
train
im waay to tired leave this bed to watch the ja match we already losing sef so whats the point
negative
train
make una see the meeting wey this baba dey do shey dis one na president sha ur youths are been harassed and even killed as we tweet and everywhere is boiling up but na mali be ur fucking problem we don enter one chance tey tey for naija
negative
train
na secret cult you don see dem dey see you
negative
train
why dem dey mess una up like this na
negative
train
clean as you cook now i done cook finish and dem don chop add plate its like im running a restaurant in my fathers house
negative
train
dem wan mud smallie for wetin no concern am
negative
train
no be my mates de fly girls to dubai oo na my papa mates and y y boys oo the way my job is set up
negative
train
asin nor be today game start osufia talk anybody wey fall mugu dem go chop am
negative
train
months nai i dey para for mnths wey one put me make i send u d msg wey i send am
negative
train
english she isnt backbone yet she is on her way street use ya head nor be everything dem dey explain e get why porn nor dey get subtitle
negative
train
lmao me i no dey even want make dem start am im sure ill get it more this year
negative
train
guy i no fit my hand dey told warm water but e be like hot water the cold don mess up all the receptors wey dey my hand
negative
train
its true sef uk election is boring na only debate debate una go dey debate where are the scandals
negative
train
dis is how blessing keep passing me by sir biko ans my call na beg i dey beg
negative
train
una dey see una mates oluwa which kind friends dey occur gimme
negative
train
sigh e no easy for this end o even work is finishing me
negative
train
recently i have seen usuk citizen type wrong english and i dey here dey think how i wan take pass ielts wahala for wey no get better government o
negative
train
good shape good shape belle don dey come out
negative
train
ion dey na if e sure him make him come umuoji
negative
train
girls with bust size of how una take dey do am just made a jacket and it looks smalllllll im almost scared it wont fit and i used oo
negative
train
ikorodu delivery this could be your order but you dont love me enough to patronize me shey that one is good like that ehn abi you want me to go back to our village ni
negative
train
all this girls for this office go still dey pamper me like say i still be baby them no knw say i fit gv them belle bt i dey enjoy am sha
negative
train
rain pls is enough i dont wash my blanket for threedays now e no fi dry am tired of taking it in and out like a patient
negative
train
e dey always pain person
negative
train
the one wey off me last year na one babe wey dey fully date two guys and leading like three other guys on dey ask me for money shock hol me so tey i wan ask her what about em mandem wey dey at her service
negative
train
now you pissed her off who dey suffer am na me dey suffer am ️
negative
train
btw can someone please explain to me why brymo took that picture with gstring on na so e dey take start o
negative
train
wahala for who dey toast babe now o they key word is send me your aza make i wire u u go dey shyke dey form love i pity u sha
negative
train
lmao this brt don climb bump sotey breast don commot for bra
negative
train
e be like say barcelona sef dey mad
negative
train
e be like i don enter gbese oo i don go mistake buy new cycling shoes fizik tempo r overcurve in gunmetal
negative
train
our government no dey hear word they are deaf to the people na lie na until they take one of em abi
negative
train
is when you sub for gurl she share ur guy data your nigga con on hotspot for you he now con dey complain say no use the data view status ooo
negative
train
e don tey wey i know say were cowards i use to dream of becoming a soldier after my nysc but i will wait till i get to usa and join a respected military not this hooligans that kills civilians for fun but can face boko haram lazy
negative
train
dem sound like people wey fit dey chop person
negative
train
lol calm down na unna own dey worry pass oh omo if unna start person no dey rest
negative
train
the thing dey actually pain me im sad that somebody will have brain and be thinking like buns im sad
negative
train
una go dey talk say i no dey think but you wey be logical master didnt david moyes also inherit a title winning team i wish i knew you then i would have loved to see if you made excuses for him like you do for josé and moyes didnt spend money o
negative
train
na biz body dey worry u whahala say him dey pay me salary abi him go beat me
negative
train
na oyibo language be that dem sack drive arm commot there
negative
train
lmao na dem dey break my heart sadly
negative
train
this show dey vex me pass any one in a long while if i see the guy for the second pic i fit dash am better brushing
negative
train
the way i will draft this divorce petition eh the petitioner sef will ask me if the exhusband to be has offended me before
negative
train
reminds me of the ceiling fan i bought in uni for k na up e de blow go e no blow come down
negative
train
lmao person papa na him them dey use rag clean like say na dirty window like this
negative
train
una way tell me say make i just enter school say like play like play i go finish i no know say na rough play be dat see me now yrs one level
negative
train
please someone tell me theres a gb twitter because i dont get ‍️ people meeting on twitter me na laugh i dey here dey laugh
negative
train
nepa off light fan never finish dey turn i don sweat finish i comot outside hot inside hot after facing all of this i cannot come and go to hell again oohh
negative
train
na so dem dey behave
negative
train
na who get money dem dey rush na me wan rush money but hin too like to form hard to get
negative
train
your avatar no fine sef with your big mouth wey sabi hiss
negative
train
abeg wetin everybody dey see for this chiomas
negative
train
gtb and the person that took my money e no go better for una oo i am still depressed
negative
train
aswear e no go funny wahala sef don pass the money them go wan pay you
negative
train
e no fit repair again my dm don spoil
negative
train
they took light and heat descended on me like a plague heeeeiiiiii so na wetin pple wey no get ac dey pass thru be this chimooo
negative
train
manchester united real madrid and barcelona fit be the three richest football clubs for this world but while barca and madrid don sign griezmann and hazard united dey hope to sign sean long staff man united no get ambition
negative
train
no dey ask me whether my day was productive again abeg i no dey do anything
negative
train
may god not allow us marry dem ooo na dem o
negative
train
lmao this guy dey watch rugby sha portugal wey don pass round of into quarter finals
negative
train
khalil million nairana d whole world matter e dey judge
negative
train
you see all those slay queens wannabe those ones wey go dey chew chewing gum like say na hot swallow fear them oo especially the ones wey dey wear sunshades them sabi fart for africa im a victim
negative
train
hold on na this same premier league i watched abi na another one wey people dey tip kante for player of the year ‍️‍️
negative
train
nor be you put ur mouth for the mata e get who calls you just see ur sef outside grow up joor
negative
train
i actually cannot stay up late and not eat sad part is i enjoying watching movies at night but i no wan dey chop like this
negative
train
why e be say na yhu get belle but na our gals and wives dey help carry am
negative
train
nobody has asked me what my favorite wine or chocolate is abi this valentine get special perfume wey dem dey spray
negative
train
lmao dey dere dey guck person wey get cars for lagos dey stay rented apartment undull
negative
train
lol asin ehn i no dey even do that smiling again make everybody know how e dey be me
negative
train
coke dey do advert and dem dey banter chelsea imagine supporting a club like that
negative
train
this daenerys pikin don too dey raise chest
negative
train
wetin dis police people day feel like self nah becos dem carry gun or what time don reach way everybody for naija go carry gun oo
negative
train
is it until i dress in rags that people will know i dont have money yet and i dont even show off on sm cos i no get una dey make me wan depress say i never get money to help you oo
negative
train
so payint dey for n see why this life is not fair you go wan buy a pair of calvin klein boxer briefs dem go dey call k
negative
train
na your own to tough pass sef iswear
negative
train
na you be that na god be that foolish boy i rush enter room go lie down on bed to make a peaceful and romantic call na so his stupid number show up
negative
train
na wa oo person don dey for this onitsha bridge for almost an hour nowkai when we go reach lagos ooo
negative
train
im locked out of my house e no go better for security door
negative
train
no be lie ders dis girl i loved xo much back den upon all d things i do this girl no gree comot me from friend zone‍️she evn open mouth tell me say im like the brother she never had since then till today we still dey beef major beef
negative
train
so that guy sef na pius anyim he wan talk abt na him dem wan dry clean now lol see okoto here
negative
train
mimi kim se fun e na crime to black ni na black i black i no kee person or rig election ooo
negative
train
tonybut wait ooif riversuntd cant draw against kccad supposed weakln in d groupna who dem go fit drawaway
negative
train
u see diz life e no go make u hype somethings see diz otondo wey i hype oo nw d mess me up no network for my phone since yesterday mad people nw i d use mtn wey i hate
negative
train
na so i enter this restaurant wey i dey eye since i demanded for the best dish and drink eat finish and tell dem april fool dey come take am personal say i be fool now im going to work for months here for free these people no get sense of humor
negative
train
some pipu hypocrisies dey stink fine u dont like rosie bt she postd pics of herself in cegar brand wear instead of u at list b happy d patronageuna stil dey spill billes bout her in d wears oloun some pipu hearts na hatred fulam notin u can do please em
negative
train
this one don finish eba she con de serve hot looks if you dont geddifok
negative
train
where una for dey see this money take dey buy car for una wives namake una show me na
negative
train
god ‍️ two bowls of ofe akwu plus goat meat wey dey inside i gave the boy living with me to warm so artisans wey work for my house go use chop cups of rice wey we prepare the boy burn everything to ashes ‍️
negative
train
is that person your relative oga ooo na like this una dey do
negative
train
dey beat me hen ‍️ i go back and beat d gel again then i look out for better shine cutlass and sit in front of my class wit my goons then d man ordered d prefects to go and carry me or tie me dey all knows me well
negative
train
lagos people make una leave burna boy for a while why una be like dis nah
negative
train