text stringlengths 9 279 | label stringclasses 3
values | split stringclasses 1
value |
|---|---|---|
na nepa people way come my area come cut light way dem no day give us sefna him one of my neighbors commot ladder for the man leg and e still day ontop poll as i day tell u na we still day ontop now | negative | train |
we go dey house dey lock gate like who kee person to comot na trouble na gaffy finesse babe but na all of us minna daniskas wan kill | negative | train |
asweh e pain me ehn like the struggle to kiss her sef na war had to stand on my toes | negative | train |
i want to apologise ahead for some seemingly ignorant things i may tweet in the future im human pls forgive me blast in my dm na me go use my hand come tl come apologise pls dont do what u did to falilat to me i fit kee myself oo me im not a strong person | negative | train |
na why i no dey like talk much on this app before dem go say person dey sell fake gold circle | negative | train |
you dey mind am thor way him hammer dey help am control the power if him vex everywhere don burst seconds | negative | train |
be like say you dey craze i send you work na because of you dem dey send me condolence message | negative | train |
twitter logged me out this afternoon around oclock i lost all my draft tweets all the puns and the cons i still cant believe it honestly i dey feel terrible heat e be like say i wan shit i really cant think straight im in sifia pains | negative | train |
daddy wike good morning abeg forgive us our sin knowingly or unknowingly abeg na god we take beg u day wey be like say na month inahi wike abeg jx go house to house see wetn dy happen baba u go jx cry release us | negative | train |
lol wetin dey happen na im just in the dark | negative | train |
as we dey resume for aikomu den u go tender ur box for seniors for gate make dem select wetin dem want | negative | train |
that new ip x e too sweet abeg if you never hear no go too far link dey here | negative | train |
fam i watched it from the beginning na and na only one person talk throughout so which one is interviewer and interviewee again chai im slow tonight oh | negative | train |
you know this️️e dey pain me say this girl no dey related to meall of them for don sleep eternal sleep | negative | train |
i thought of it too and got disappointed when i heard he was putting akonguyy i wan crybetter song like that you dey ft akon i just dey imagine davidowizkid or burna boy on that song guyyy | negative | train |
please its you i have in mind na i just dey reason if i fit afford you | negative | train |
after i have abused you you still continue to view this thread wetin you dey fine you dey madd you chop winch you wan die oya geddifok fuck you damn you | negative | train |
im a dancer oh guy mafo better than poco lee sef i no just like to dey show myself humility wan kill me sef | negative | train |
the earpiece that i bought k on sunday don dey make one kind stupid funny sound today and emeka told the earpiece na original one na my god go judge emeka | negative | train |
kids wey don sabi twerk like that theyre potential slay queens wetin dey pain me say i no sabi which state or school dem dey | negative | train |
don see account details e don stop yo dey reply me | negative | train |
choi see all these boys wey don tweet nonsense about how shy the team has been plus jm come see their tweets now like say don ucl | negative | train |
im sorry dear but plis dear just face fashion na beg i dey beg oooooo | negative | train |
god im done imagining how money would fit me just bless me with this moneyi already know it would fit me o god | negative | train |
its a spotlight and im walkingworking on my own tryna dodge all these paparazzi distractions and theres no one to laugh it all out with and ease this life up i know im introverted but this wan fit make man craze | negative | train |
manchester united don start shey na this kind player we wan dey sign like this ni | negative | train |
ph people and christ embassythat year sef for ph na my church na so person tell us say them see vision of waec maths theory i keyed into the vision i no read again the result was not so nice | negative | train |
why na una sha wan break my fast on this app | negative | train |
for this lagos if person no dey careful na transport and food go dey finish your money | negative | train |
somebody tell am say the consequences no de likely until she tested positive to hiv sigh i know sometimes e go be like say you know fit bear the shame like e better make you just end am put out the flame speak up no be you get the blame speak up i can help with d pain | negative | train |
im stressed because of that club no jokes if spurs win uefa e go pain me if liverpool win e go still pain me same thing if arsenal win europa e go pain me if chelsea win e go pain me no joy anywhere im in a toxic relationship with that club atm | negative | train |
na glo give una chance to dey gimme got spoilers like this | negative | train |
my whole life in one song shey make we drop am help repostshare abeg as my helpersponsor fit dey your timeline incoming teamseunrunzyfans runzytv | negative | train |
jessssuuuu mio na trailer wey dey bring bribery rice kon end peoples lives like this people wey still dey reason how to go to church tomorrow see sunday lord have mercy we know the talk on the streets would be connect to diabolical influence and i agree | negative | train |
are u mad i no be e teammate but i dey vex for here after are that brilliant team work | negative | train |
you wey no dey at peace with the weda dey advice me | negative | train |
please what nonsense formula to be hurting someone una no fit comot formula wey go give person joy | negative | train |
meaning say na the people wey won lash my sister be dis she don die | negative | train |
i swear all these girls wey dey date guys like us deserve heaven oooo we no get car money no club no shopping no gift no date no baby take fees no pizzashawarma no money for hairsub and room still dey smell like abattoir you girls na only god fit reward you | negative | train |
neutral ko no sane nigerian will support a sponsored protest of this kind with motives of destruction certainly not after the havoc carried out during the sponsored endsars protest dem no born una papa well make una try am | negative | train |
abeg make we no dey do like this i still dey young | negative | train |
be like wetin dem dey see for museum | negative | train |
the of you are mad na me fuck up wey i dey praise una️ lets act pe i no tag una omo ale | negative | train |
everywhere just boring nothing to excite me its like ill leave this twitter for good sef una nor dey kuku patronize me again | negative | train |
omo na to enter gym chop iron like who dey starve next ooo summer borry no summer money yet | negative | train |
lmao my secondary school no fit even do that sco whatever thing i doubt say we reach wey dey active for twitter d skul ratchet as hell zero boujee standard for that ends na only biola dara sochima and muyiwa dey this twitter as far as im concerned | negative | train |
f r i d a y thank god is friday weekend on d low b e l i e v e m o n e y e v e r e y lafia city stadium | negative | train |
im d friend who doesnt settle for mediocrity i push you to your full potential im the ginger man im the strong friend with the pep talk decisive advise d one everyone waits to give final suggestion im the honest leader cos i go tell you as e be in d sweetest way | negative | train |
i was about to sleep till i heard anybody lord help me i don dey zanku dey gbese for mins now its am️ | negative | train |
pikin wey no only fine but fresh im not crushing sha | negative | train |
onions be testing my grocery shopping skills because what in the is this st frame is ooó nd frame is worth because a bag is wahala for who no dey chop food without onions what is the cost of onions in your area saturday is shopoclock | negative | train |
he wasnt live oga na de ow brixton performance u de talk say na live | negative | train |
we wey we dey nija still dey enjoy if you see the way nija babes bill nija guys in abroad ehn baba you go run my daddy this my house that | negative | train |
i just dont like when people promise to get you something and they eventually get it but to collect the thing go be process its either e no dey pick phone no dey near am likeeee can you just drop it with someone let me come and pick it by myself | negative | train |
na for pple like u na me wey no fine | negative | train |
i no too get sense like that but i sabi too many idiots shigbain sense dem no fit boast of | negative | train |
pastor dey shout your children will suck your womb i say your children will suck your womb congregation dey halla amen amen the thing sound like joke right now but if you follow me dey dat street this morning your heart for cut | negative | train |
omooooo i no fit laugh abeg man utd fans this is pathetic even as a rival fan i dey feel pity for una | negative | train |
i no wan complain sha na food dey suffer am | negative | train |
lmafoooooooooooooooooooooo na why i dey always use good morningevening maam yes maam for my married exes whenever we dey chat | negative | train |
nigerian parents are the best when it comes to disciplining a child pikin go dey cryshoutdey beg his mama or papaparent dont care at that point dem must to just flog that thing out of you heard a gal crying outbegging her mum mama is busy doing justice | negative | train |
make una stop this cheating thing e dey gimme chest pain | negative | train |
nationwide abi na una wahala make i download porn now | negative | train |
wetin i do moncheglabach sef na to rebet lie this | negative | train |
vector after all the warnings the super eagles dont play against the falcons worwor pikin they form handsome only one kelly dat i kno how come you didnt pay attention to all of this vector | negative | train |
akporshlp me beg ebuka d housing gatemanmake e no dey disturb us with all dis im fake fake dreams againnatradio | negative | train |
ah she said it oh she was like the small money wey you save nai you take dey branama like say you get pass like that you for move commot for house na and she used her warri accent | negative | train |
ah taya oo she no cum fine sef wen dey dey wear bra there will not here word | negative | train |
youre mad see you wey you want use ₦ stake to win ₦ for bet naija who dash you crypto currencies and forex your ₦k bitcoin wey don enter dip you better go an start selling gala and get a life burna boy | negative | train |
is like people bought new cars in this gwarimpa the kin traffic way dem dey get these days e e e | negative | train |
stay at home stay at home una no go hear word now ovi don go club tyler during extraction process don die awon omo alaigboran | negative | train |
st match guy this pad no good ok we go exchange for d second game nd match guy na bcos u dey use world xi ok i go use ajax next rd match guy its bcos i havent eaten make we pause go chop now th match guyguy i dey go house | negative | train |
na you dey do giveaway na your second number dey win am ️ set awon give and take | negative | train |
walahi talahi aj na confirm clown why be say each time pulev dey ready to attack himthat is when e go hold him like say dem dey hug e get why sha | negative | train |
if babes de type come de put plenty lol or emojis just know say e don pain them enter kidney | negative | train |
roviel mud that babe she go her tl go dey retweet all messi and ronaldo fan contents | negative | train |
i wan sell perfume na so i go tell this dude say he smell nice now hes becoming too friendly iz laik i don find trouble oo | negative | train |
when sarz said thats cute and then played a mad jam i felt bad for shizzi e call person hard work cute | negative | train |
god hope all this symptoms wey i dey feel for my body now is not covid oo im fckin scared mehn | negative | train |
small moni lafia guys geh dem don run to abuja and geh married dere sheyb us wey still dey lafia we no suppose enjoy bah | negative | train |
nice mama you said nice does general say tope better dont make me wake her with cane this night sef | negative | train |
im not saying you shouldnt gossip about me youre free but please dont lie which one is shes even uglyabi your eye dey pain you omalicha nwa di ka m️ | negative | train |
e no go de funny at all the imagination de distress me | negative | train |
air peace don delay my flight ️ for more than hours na their logo i been wan post yab dem before i just control myself cus i dey hear people dey shout calm down inside my head benin nigeria | negative | train |
these internet service providers are extorting us they really are we spend so much on data and we never complain poor internet outrageous tariffs like say na straw una dey use draw my internet all the time gb off like that smile una no do well o | negative | train |
ah e don electrocute her | negative | train |
you never help to dey gather money den they curse you on top your voluntary analysis wetin dem go con do if you dey help raise money for voting and stuff oga abeg reason am well o | negative | train |
im not a lesbian i repeat im not a lesbian ok yes i appreciate girls with assets alot but dat does not make me one | negative | train |
so someone cannot sleep peacefully again adulthood na scam️ adulthood na scam️️ adulthood na scam️️️ | negative | train |
yes nayou no see say na when em don chop serious beating nai strength from nowhere go cum kill kill dem | negative | train |
and u sure say no be elebolo ur mama dey do when them mistakenly give birth to u she don pass baton give u to continue from where she end i sure say for here u don hustle for k go again alaye baje | negative | train |
inspiration sef left you you answered the wrong call man | negative | train |
asset to prison yard abi una never see anything una think say buhari na jonathan wey una dey talk n run mouth anyhow una don jam army general with iron hand wey fit handle all of una carry on mr president | negative | train |
my guy just called amala garbage smh na why dem nor dey rate benin boys for lagos | negative | train |
may cant get any worse sapa still dey hot fulani herdsmen still dey kidnap and kill boko haram dey get more power chief of army staff crashed and died buhari still remains president to cap it all chelsea don win champions league | negative | train |
the matter sef don tire me ggogbo eleyi ko nexcestri now | negative | train |
wetin carry me enter buycoins ooooo i don enter chance money don hook over hours now e ba mi gbowo mi | negative | train |
true love deh measurable by wetin una don sacrifice but no be by knack knack wey una deh knack everytime | negative | train |
the woman wey dey supply us moi moi no dey add egg for am again o️ | negative | train |
so apparently any girl i come across in abuja are either or years and they come dey make me feel like old girl i no know say na football age dem dey give me me i dey form honesty we go kill me | negative | train |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.