text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
this smokey jollof rice na harvard standard ahanhn ️
positive
train
independence day wholesale promo buy a bundleyards of this beautiful fabric at nk final and friendly price awoof wey no dey run belle click on the whatsapp link or slide
positive
train
unnecessary rudeness sef daz y im always a bitter leaf to them sha im hausa too
positive
train
whichever way make cun open bank for where we fit dey see each other una thank you for helping me save
positive
train
this song still gives me chills i swearrr especially if you are now in love again is a fucking talent for daysssssss na wetin go make man dey crazeeeee
positive
train
yesterday fred bin marry today e score na wanbissaka do assist we no sabi the kind wedding night knack wey hin wife give am but make she continue the good work
positive
train
he dey happen na na highness
positive
train
na that kind thing i dey like to dey read thank you ill bookmark it
positive
train
frankly i dey enjoy am cuss no dey pain me at all i be warri boy wey go military school cuss na compliment
positive
train
as i dey hustle laik this baba abeg crown my effort with a bang make i see wetin i dey find o is it too early in the day for some rich nkwobi all local ingredients lavishly added good morning
positive
train
nithank god i no sabi danceme sef na only today i hear dat kind song
positive
train
too many cute things this young man has been around this his little girl ever since they moved into the ward already singing sef haaa all no be money o
positive
train
abuja fun spots wey dey get hefty bouncers die abeg we need you to speak to your staff to support us with their strength
positive
train
with meat sef but surely one day they will vacate
positive
train
lol abi when the queen made you the chosen one na to dey brag remain na ajeh nengi we full here ooo
positive
train
mouthwatering yeah i know you can have yours too fresh okra soup with better swallow wey hotyou know as e dey be na tasty meals and soups delivered fresh to your doorstep homemade and very delicious call us today or slide in to place your order️
positive
train
please if youre seeing this help me retweetbikonu na beg i dey beg we have about pieces of this silver crest blender to be sold trust me this blender dey blend anything even bottle sef bbnaija
positive
train
my nigga na her typedont know if shes still in tho married with a kid now haaaa this hit me in the heart man the guy con dey bear my name again brings back so many memories i wanna forget god is good fam
positive
train
coming from a person i know is extra brilliantnow im scared egbon dat slot still deysebi im your brother too may allah ease for you your affairs
positive
train
he needs a strong vehicle to movecos apcna jeep wrangler them dey usepdp fit give am benz jeep
positive
train
the film makes sense die the action na selense them just dey shoot people dey jump building the fight ehhh chai e too sweet e get some people dem no dey die and them dey helep people but one man con betray them sha but the new recruit wey no dey die con save the others
positive
train
wahala for who no order grilled catfish from lavonne oo catfish toh gba phd na fried dodo be the follow come dont worryyou can still order for tomorrow o callwhatsapp ota lenuperfectly seasoned steamy hot haiigod na catfish dem go take kidnap me laslas
positive
train
loving dis song already omon na to dey play am everywhere oh dis is a bomb oh
positive
train
na madt jam b dat bro e folo
positive
train
try dey enjoy once once cuz bet wey go still cut go cut e don clear abi you need antenna
positive
train
walahi you fit do uber or conductor men
positive
train
na me dem dey serve dinner for bed lmaooooo stop it i like it
positive
train
nah on top car them run my birthday yesterday but it was still fun omo highness fit kee me
positive
train
we no sabi where we go start from as the love wey una dey show us dey too much ️️ we don reach followers we appreciate every single one of una if no be for una where we for dey una too much ️ wetin be the best thing wey you like about our handle
positive
train
guy i go dress for work once i don chop am na straight back to house to let em digest
positive
train
too dey record live stream any show wey him dey if egbon dey on top plane he go come down to show me love too dey always gat my back everytime am on stage with my performances clip and pics is not left behind either thank you all
positive
train
hello fam a pleasant morning to you its time to catch a glimpse of some of our team dont mind us like say una wan go use us collect money for bank anyhow wey im be sha see some of us one day ehn una go
positive
train
this beat dey knock e enter like domot gbefun the punches in this song silly af my head don burst
positive
train
alamanjo do wetin god say make u do that k important na my account number first bank na d bankthank you as god use u amen
positive
train
as e dey hot i come jump on this hit track called dangbanagba by ft and as b dey b i dropped the cover the show must continue
positive
train
abeg don baba jay no get wahala for this life again do us give away na infinix we want
positive
train
o boi today na super sunday o which game you dey look forward to ️ we hope say you go watch am on super sports on dstv lastly if you fit predict the scoreline of both games you go win free airtime from us
positive
train
e don do this man una don win league
positive
train
but e be like say i don dey fine oo all this gehz be cutting me eyes azzin im loving maself
positive
train
weve enough option for this trip fam see cruise na
positive
train
i don officially comot hand from anything wey resemble nysc allawee congratulations to everyone passing out february blessings to all of us in our chosen careers unto the next
positive
train
i for like take pictures make we compete for senatorial post together buh my own agbada still deh tailor side and that guy don commot for naija
positive
train
peace be unto my and lfc fans if una wan carry league nah you sabi just free th place nah only one year remain for wenger
positive
train
the way people take dey marry this days ehn e be like say me self wan marry oo school of engineering federal polytechnic auchi
positive
train
ke lmao unless you wan buy the one wey dem don mark up the price i think for a series the cheapest you can get is within k but you know say you be my oga so you fit go for series tuale sir
positive
train
man my wife dey help me shine na £ body cream she buy me make i dey rub who i be who i be gaaaawd
positive
train
na waec o and e be like sey d guy don pass him no dey write waec again
positive
train
di programme na speak people answer and na zainab aileru dey torchlight wetin dey di headlines for inside our newspapers dis morning tune in make you follow put mouth for wetin dey occur for our country
positive
train
at least man utd don improve at old trafford united tottenham united chelsea ️
positive
train
pls id start sharing my vlog and thought leadership stuff here soon abeg make una dey epp me retweet so my future children go fit chop thanks and god bless u
positive
train
na so dear preach the gospel abeg make e sink in
positive
train
na you get your mouthu fit use am talk anything wey u like ️
positive
train
lmao dem send am e wan spoil your new month glory in other news wetin u wear no proper
positive
train
as in the guy brain dey there
positive
train
customer ill like to rewig my old wig and change it to a blonde bob me say no more na the work wey we dey do
positive
train
ehnnnnnnnnn na easy things b this oo abeg com carry me go the baba place sharply i go even rent house for him for lekki with cars sef
positive
train
nobody me god talk of detty december sweet stories of i never experredit i never ask e shock me im open to more mehn
positive
train
lol this tweet just made me laughbecause im always broke everyday but yet i still feed myself well and still i no dey off my phone data how i manage to cope everyday i dont know but i know im broke it can only be god
positive
train
e choke help the ministry abeg
positive
train
you dey feel am e dey enter your eyeif e dey enter yah eye kimon you know what to dofollow who sabi road e get why see how fine anyhow in our adire unisex top hurry up join the moving train
positive
train
my bro de sell dis fine fine shoes abeg make una patronize am your rts is very important as his customers might be on ur timeline we appreciate ur likes and rts
positive
train
lol im too innocent sir i wan marry sef sir
positive
train
una dey try wella abeg make una follow me back
positive
train
this jumpsuit de burst my farome chai valetine is by the corner ooo️️️️ what are you wearing for that dinner date this jumpsuit is hotter than hot by the
positive
train
lol iwo is always safe osun generally is peaceful na mouth we get na money we dey find we no dey fight
positive
train
have you met my queen of the elite league natural skin from god as in her name fit the skin milk skin for who no sabi not diluted face o the face is from god
positive
train
i don carry mat enter your dm its like it is there i will sleep e dakun e reply message mi
positive
train
una don die davido hand this year ah ludacris timbaland ah god im crying david no one like u
positive
train
ehhhhhhyy once god don bless e don bless it never ends keep inspiring we coming greater heights girl
positive
train
na me still dey sell quality abaya too ooo its part of the hustle make i sha drop everything in my gallery today been a while abeg pls be rt all edakun
positive
train
fine girls like us na dem dey rush us
positive
train
congratulations bro your girlfriend dun get belle and scan say na triplets she go born olohun a ba e wo oo amin
positive
train
abeg naa blow me na you god wan use please naa
positive
train
na d work wey dem dey do na
positive
train
but you see tec from show dem camp good lord im living im living
positive
train
shey you no dey see as white fine omo buzz us for your salah clothes o no go dey dull am our number dey for the thread
positive
train
e be like say na from tope the k gist emanate from people never kana say na em be the originator he for don chop drags since morning cc
positive
train
infant something ba biko i like it i want it help me oooo im not a feminist abi gender equalator or those grammar yall speak patriarchy and chivalry and yenyenyen help me abeg im a weaker vessel if na to born i can do it myself small
positive
train
e be like say na as you speak e dey happen boss show me love too make better no pass me
positive
train
i don commot hand for anyth wey concern baf dis year bath done n dusted
positive
train
im so happy im not a reserved person if not no be wetin i dey talk i go dey talk by now but all i know is that
positive
train
girl you just de blow my mind
positive
train
e too sweet abeglike things ehif pastor ask me for special number now to drop some lines oo na this cruise na we need ooo e day enter brain pass some pastors messages
positive
train
ohh which team be that abeg i just dey enjoy una match bro
positive
train
you don madt bro
positive
train
send me your account number make i wire the balance wey i wan give you for my show wey you come yesterday
positive
train
dont do me like dis nah make i see d video st e get d way take narrate d video wey i won see
positive
train
youre a chief na see the kind picture wey dey your dp
positive
train
i be the nigga wey go ginger you agali wey go head ball clean my license and focus my eye on you camera man with the head shot no let champagne popper dey dinger you apprentice wey dey learn work o come through give me kiss ogini that red handed
positive
train
k a week me sef wan dey clean ohh
positive
train
am finally e don happen first official kiss under the duvet lol n weldone o even if we no fit see unawe can hear una is now a ship lol wellwe are watching you both
positive
train
thank god for life na dem dey rush us ‍️‍️ lagos nigeria
positive
train
we agree o pre season is meaniness e don do you win na here we go dey when season start
positive
train
ive had such a day today and its not even yet i need catfish peppersoup and very cold chi exotic for iftar like this na the only thing wey fit console me be that
positive
train
which one is behind again loool who dis prity boy sweetie do u ave a behind to go wit dat face
positive
train
i got an alert but i dont know who sent it ah god of umu ogbenyi i bless your name god of ndi ne ewe gi nne na nna i thank you na me you dey look after like this i will always speak of your goodness in my life
positive
train
na d tin wey dey make football sweet be dat mourinho the finished one
positive
train
i get husband na lol who for marry you e for fit u sha thank god im not gay
positive
train
tigernut drink is what you need if you really want to go to war i mean i just pity person pikin wey i go handle today fa all the women around should be guided please body dey totori mi
positive
train
lmfao i cant wait to meet yo sef
positive
train