text
stringlengths
9
279
label
stringclasses
3 values
split
stringclasses
1 value
na lie na who de castigate a whole coal city like this oh boy take time you will be amazed you know when we don de go cinema for enugu during the days of eastern shop leventis when enugu was hub for the whole eastern states stop it
positive
train
life in a useless country haha lols abeg make we go back abeg i no want make de shoot for lag ooooo lols
positive
train
so weve added a jonzin jam on abeg tag one artist yall want me to put on dis joint coz e be like say dis my rap no bad oo sdb headquarters
positive
train
woman wey sabi
positive
train
momsi dey beg me make i stay house my sister dey beg me make i stay house my cousin de beg me make i stay house never have i felt so important in my life before im literally in tears because i know i wont still stay home
positive
train
after this whole valentine don go and e reach timemy nearest person to show love na i love ya
positive
train
son of mercy good timebetter time omo baba olowo i dey pray make oluwa if give me the ego so dat i got fit dey spend like obo bg to the worldwe don dey for the map
positive
train
aaaah wetin na na help i wan help ooo
positive
train
no problem iyaboyz oya drop your number make i do the gb i no say e small but me sef no hold you know say sapa dey much love from this side
positive
train
even me sef dey laugh
positive
train
e don dey set
positive
train
e funny die cus the same thing wey you talk sey una dey cool and allna so e be me sef
positive
train
ha na e dey my side you guys are in town
positive
train
ejoor o you too fresh abeg me sef i fall
positive
train
lol see ehn my brother it you fit become contractor for the federal government for this country even if na to dey clear grass youre on your way there all you need next are proper investments nor be everything gats get mud that said to attain dem oted level you gats mud up
positive
train
ssa aiye happy birthday bro just as you are celebrating this years birthday in a new position so shall you celebrate next year in a even better position month don end o wey my share of the salary na i have been doing all pa duties o
positive
train
amin make i go baff wia cloth na me be bread winner chai
positive
train
open letter to my future husband dear hubby how are you today hope you doing great i still dey hustle dey go for the future i know there is too much tension around the world about the future abeg no kill yourself oooh there is something i will like to let you know
positive
train
finally visited and i hope i dont get addicted to that jollof rice and i devoured our plates as if we havent eaten for days cant wait for the cart opposite valid na just to trek and have my smokey jollofnice one guys
positive
train
na the work wey we dey do we give you an i want more experience with our beautiful and yummy cakes send a whatsapp message via to place your orders ikorodu
positive
train
your excellency help us na help make kd a tech hub abeg lagos is too congestedno you be the guy wey fit do am abeg
positive
train
but who dey cook ‍ dis wicked stew nah ah go carry my plate take go beg for stew ohguy aroma wan cut my nose but i hope it taste well sha
positive
train
dat one sef dey base on ‍
positive
train
the bike i enter today was cleaning his white shirt and face while driving on an untarred road baba knows dat his shirt will turn brown but ma own life e wan put dangeromo ale werwey re o i felt like given him hot slap from behind but a spirit calmed me down
positive
train
na my best number no mean say i go be for age every year na im this year but my demeanor speaks ill be next year ️
positive
train
god abeg nah husband wey sabi chop well i want oo cos i no fit sabi cook like this make my husband no con sabi chop fight fit happen
positive
train
man utd fit shock us today o
positive
train
marriage is really a sweet thing for men ooh they come home chop food eat meat and enjoy person wey cook hmm oda rm olamide zalatan
positive
train
dear twitter fine boysbearded gang abeg abeg abge️️️️️️ na god i take beg una stop posting pictures️️️️ for the sake of loyal girlfrnds like us to our own tall handsome bearded boyfrnds abeg
positive
train
lets have a deal when i get to k family youll credit my nairabet account with k i would love to share it for my twitter family cos na una dey chop our giveaway money tell oloye or ill tell him myself
positive
train
dear anon they are still waiting for ur call oo anons wuna fit gather money self order
positive
train
over nice sef dey worry u
positive
train
loooli don place the order today my account no dey funded like yours fam we dey gather am small small
positive
train
baba vex oh say him wan close all his accounts seek for the manager in fact the guy must be sacked omo come be say baba na chief for exchange line for main market na beg dem beg my guy coded rich mofoka
positive
train
if you never listen to bolanle by swears we need to check into your matter bolanle getti boyfriend wey no like too spend she getti boyfriend wey too dey calku she getti boyfriend omo ijebu bolanle ft ivd
positive
train
special shoutouts to the smart ladies getting it on their own una dey give us hope sey life no dey revolve only around bum bum
positive
train
betalicious morning salutations to you my korrectest pesin time don reach for the ogbonge show on top wen dey baptize you with high moral wen you need for your day w
positive
train
nengi you be better pikini love thé wey u dey follow you nd néo to the bank abeg congratulations inadvance
positive
train
new designs fine shoes like us we no dey rush customers na dem dey rush us retweet
positive
train
thanks sugar but why you wan knock my job na please im single oh
positive
train
i love white money he said mosquito wey dey bite for big brother house first as question baba na cruise
positive
train
aswear you burst my head for here baba say look again
positive
train
some basic things stay blowing my girls mind cos shes taking in all the love i really hope i dont kill her when i start my next level plans for cos shocked to death ‍️‍️ mio le shey ewon tori surprise o na surprise i surprise am i no wan kill am
positive
train
adverthoussena the place where we go carry your business go reach persins wey want am no be only that one we go bring out that better talent wey you getcome teach you how you go get money no allow this obonge opportunity waka pass you
positive
train
that time wey dey level but we dey dates level studentswhen i remembered this it makes me laugh well well
positive
train
na musician wen sabi sing we the retweet ooo
positive
train
peck me join sef
positive
train
don employ me make i dey help you rest if you wan dey online cos im not sure you rest a lot o my salary should be around k thank you
positive
train
she want a man wey go cuddle when she shiver wey go go burst him bladder for her matter wey go deliver before she order i dey here for you you all help tag
positive
train
good evening maam we can help with the massage na the work wey we dey do
positive
train
d kind talk wey dey spit out eh u suppose be course for skool abeg and na first class student i go be ah swear
positive
train
na tomorrow light we dey enjoy like this ooo nepa should take our light my phone don full o
positive
train
but this na my hustlekindly retweet if this makes it to your tld printing️️ contact messi super falcons qatar
positive
train
anybody wey dey do birthday now na prayers i go send
positive
train
niggas wont say this but guy why e be say na when guys break up with babes dem dey overfine just saw my exes snap and damn
positive
train
lmaowhy re u like this na u wey don chop life finish for ur area
positive
train
have you seen a fine boy today oya take these to ease the monday stress meanwhile baba god everyoda thing don set body dey nice smile too join am na money and wife remain your child is ready lord oya do wonder
positive
train
see montero don win set for cash out odds
positive
train
e don tey wey nigerians don dey eat
positive
train
shey e make sense u sef reason am na
positive
train
you no steal tweet pass dis dude wey i jst rt hin tweet d guy too much
positive
train
you de mind them before
positive
train
dear i just want to say thank you for your investigation on the issue but abeg una go like hang boot at this point ive been having test broi will be having another one saturday and sunday respectively e don do o i want to graduate in peace
positive
train
abeg anyone wer fit loan me k will refund month ending rt my helper might be on your tl
positive
train
i no fit burst for joy finally got her attention
positive
train
i don see lot of men but na only you you smile the brightest as e dey goi go dey love you my baybe
positive
train
good morning abeg i won wake up my customers with a cold water to tell them say today na tuesday make dem dey rush me for shop
positive
train
that one go come afterwards for now na the one wey go use enjoyment finish me i dey find
positive
train
i know im guessing but e be like say i don guess rightly o
positive
train
baba you need hear this abeg them never polish this or do training na him she dey sing like this if the train the voice finish how eeh go dey
positive
train
lol as in the guy talk dey muzz meunku wizkid of dey use playlist unku dey there dey tell us u can get million streams with fl fans
positive
train
the person fit dey expect something and as the thing never land na why d person never fulfill the promise ️
positive
train
i swear na me lucky passsssss for dis life baba god i am grateful for dis man u gave me ️
positive
train
thank you ️️️️️ this review e don tey i don dey wait for am ️️️️
positive
train
which one con be that abegii man wey go siddan one place go siddan one place no go dey stress yourself ontop man wey dey follow any skirt that moves
positive
train
lmfao i cant hold this laughter again like guy wetin dey happen make you no go dey say what was in your mind when i booked a hotel ‍️
positive
train
fine deal like this na dem dey rush us
positive
train
ah aha check ur callender now we are still in march ooo ok dont worry i no go spend too much just take to iya kemi ologufegoat meat
positive
train
you sabi proper picture dey come representing
positive
train
any man wey use him teeth cut shaki from pepper soup with him eye wide opens no dey fear anything again una good morning wazobia fm onitsha
positive
train
na politician wey protest na we go vote for period
positive
train
its a beautiful day a yummy kind of day oya ooo we don open make una come order cake and small chops ooo we dey dm dey wait for you have a blessed day
positive
train
$m change go remain sef we fit share balance give ghanaians $m each change go still remain we go dash beninoise the remain change
positive
train
like e dey convulse but na sweet sweet feeling
positive
train
i lyk myself na your advice i wan follow nau rt lol oya na make we enter alter
positive
train
guy forget e be like say na wetin i go ask them prepare this afternoon
positive
train
u don dey kiss ur broda abi itiz well hes kisses soft and sweet
positive
train
onyi youre not getting me i mean my comment was a joke but nah none of them will cry for man sha abeg i dey laugh for here before they think im cray
positive
train
so na twitter for iphone i dey see under your tweets abi u wey dey criticize apple wetin change your mind bruh so las las you owned one congrats on board
positive
train
the fleet feature is sweet small sha e be like say jazz don dey catch me
positive
train
nothing fit happen i get you for my back joor
positive
train
happy new week i don dey for site the wait for una order category customize waist bead price
positive
train
congrats fine people god bless your home na dis kind pictures dem dey make me wan do fast go marry
positive
train
na real icon she be
positive
train
beautiful ankara print and colors kayan sallah is ready if you dont support this small business abeg na wetin you gain dont miss out on this lovely ankara very much
positive
train
you fit change the situation so no more punishment
positive
train
prayer sef tactics bro
positive
train
so today na your birthday no wonder you dey vex anyhow yesterday happy birthday my love may god bless you and increase you abundantly in jesus name i love you from here to the moon and back baby up arsenal
positive
train
na twerk we sef dey twerk oo no be like say we no go like shake body when you tanana us
positive
train
na true i dey talk o see facts everyone dey see na katsinawa dey pray with sigari because of the love they have for sigari
positive
train