text stringlengths 21 14k |
|---|
Na im team nack Chelsea 3-1 for Sunday wey dey give Conte headache dis morning. |
January 2017: Di Department of State Security hand over di Chibok girls to di Ministry of Women Affairs so dem fit start remedial education and vocational training for Abuja. |
himamanda Ngozi Adichie don break internet again 8 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis no go be di first time she dey enter wahala on top her feminist views Nigeria writer Chimamanda Ngozi Adichie don tok anoda tin wey dey make pipo para on top internet. |
Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Video, Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 Why Drake 'God's plan' video make people cry18th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Obaseki 7 August 2020 New Informate 8 August 2020 Wia dis foto come from, Presidency President Muhammadu Buhari don approve alias endorse Pastor Osagie Ize-Iyamu as di candidate of Nigeria ruling All Progressives Congress (APC) ahead of di 19 September, 2020 governorship election in Edo State. |
Lagosians dey react to sanitation palava, Duration 1,1019th October 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
German tori pipo, Blick, tok say di pirates na members of di Movement for the Emancipation of the Niger Delta, MEND. |
Di man dancer wey dey move wit heels |
Another palava na di turn-by-turn fight-fight between farmers and herdsmen. |
Onnoghen is still the Chief Justice of Nigeria.— Chief orwelliANDYstopia (@andyRoidO) January 25, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 VP Osinbajo said President Buhari was unaware of Walter Onnoghen trial, and I want to ask Osinbajo if the alleged "Reformed Democrat Buhari" is now aware that "General Buhari" has suspended the Chief Justice of Nigeria,Walter Onnoghen.#TheBuhariEffect #TyrantBuhari #Democracy— Simeon (@simmeonii) January 25, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 This whole Onnoghen business started with the petition on January 7th? |
Den, make boat drivers train well because dem say na reckless driving naim cause di accident as di driver bin dey drive speed and no life jacket naim make pipo die for di accident. |
De situation don make business pipo weh deh di buy for Nigeria sell for Cameroon no get enough for sell, just now plenti di suffer. |
Antonio Conte: I no dey go anywhere Five coach dem wey fit takeover from Conte Aluko say England coach abuse her family But bodi don dey bite Chelsea since to sack Conte even though e win di Premier League title di very first season im use for England plus di FA Cup for May. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Bibixy and Odas go appear for Military Court after two weeks16th March 2018 Anglophone Crisis: Mancho Bibixy, odas di appear for court today1st March 2018 Cameroon secessionist leaders: 'Why we di protest inside cold'12th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
So you must always do as I please. |
She say now di presidential race na between di two big parties APC and PDP. |
Di 'riot policemen' wey pick race na part of di 2000 officers wey Inspect General of Police Ibrahim Idris bin promise to take support di Nigeria Army to fight militants for north-east part di kontri, according to Premium Times report. |
But ,de law say wen deh extend mandate, election get for hold inside 18 moons. |
Good bye, Salisu Yusuf.— Solace Chukwu (@TheOddSolace) July 24, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 May God not tempt us. |
Ghana footballer Samuel Inkoom don chop one-year ban 21 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Samuel Inkoom don play 46 times for Ghana national team Ghana defender Samuel Inkoom don chop one year Fifa ban sake of say im fail to pay agent wey im cheat in 2014. |
Do Global Burden of Disease study show things wey different kontri dey chop to show how wetin dem dey eat dey shorten dia lives. |
Im carry us go all di rooms wey im book and kill those girls, im come say im don kill nine". |
Na fruit bats first cari Ebola enta village to village begin nack pipo wit di disease afta dem touch blood, bodi parts and water of animals wey dey infected. |
Ejisuman girls: Ghana school expel students from boarding house over ‘sex’ video 11 February 2020 Wia dis foto come from, Ejisuman Senior High School Education activists for Ghana dey urge Ghana Education Service day make dem restore de seven female students for Ejisuman Senior High School wey expel from boarding house. |
Di court rule say she no need di money. |
Di federal gofment don carry am go court say e give police lie-lie informate say di chief of staff to di Kogi State govnor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. |
Di researchers feel say dem fit produce di drug for commercial purpose wit enough chickens. |
Dem use force take carry Black pipo from Africa go US during di 17th, 18th and 19th centuries and sell dem as slaves. |
How European football ready to return with no fans, 48hrs tests, isolation Bundesliga live matches don return - See how you fit watch am Ighalo, Joshua, see list of richest sports stars wey dey 30 years and below Aurier bin dey among di Tottenham players wey return to training on Tuesday. |
ompanies dey use 'race advert' deceive people? |
How di man take carri di plane? |
Abubakar Atiku Bagudu - Kebbi state 23. |
"Sometime for hostel, you go hear girls dey discuss how so and so lecturers dey disturb dem but personally I neva encounter anything like dat." |
Kaduna killings: President Buhari say violence no get winners, but losers |
Wia dis foto come from, BBC three Wetin we call dis foto, E say e go like to get pikin as time dey go on E tok say e bin dey one relationship wey end because e no wan sleep with di girl. |
Di announcement dey come as international bodies condemn di military afta dem use force attack protesters for di capital, Khartoum on Monday, wey tori be say 30 pipo die. |
Dis na how one mama of one pickin wey dem rape at 16 month describe wetin e be like to get justice. |
Min k) tia big brethren Ghana smh pic.twitter.com/mhbhnMy5tI— Eyram (@AAgbetornyo9) September 7, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Let me just drop this here pic.twitter.com/loN1F3KtgU— dr_pelumi (@DR_Willyams) September 8, 2020 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori BBNaija update today: TrikyTee na im Lucy prophesy to win Big Brother Naija Season 5 lockdown8th September 2020 Benue Terwase Akwaza "Gana" disturb north-central Nigeria, turn most wanted criminal before sojas kill am9th September 2020 Big Brother Cameroon: How Biggy 237 kitchen fire explode inside housemates mansion7th August 2020 BBNaija: Erica say she no hate Laycon - See oda tins di Big Brother Naija ex-housemate tok afta her disqualification8th September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
#42weekspregnant #cycling #bicyclesarethebest A post shared by Julie Anne Genter (@julieannegenter) on Aug 18, 2018 at 3:42pm PDT End of Instagram post, 1 For di time wey madam Genter first announce for Instagram say she don get belle, she say "we need to add anoda seat for di bikes." |
Evrione know di serious instructions wey di Kenyan goment don put for burials during di coronavirus pandemic. |
8,999 pipo don die of di virus for di whole world nd 221,891 don catch di virus. |
E further yarn say dem don catch plenti travellers and take dem go fct mobile court. |
Senator Hope carry fourth according to di result wey Election office Inec release. |
Wia dis foto come from, Tim Goode Wetin we call dis foto, John Mikel Obi na im be di captain of di team. |
Turn up: Di problem ladies get with Lagos night life |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Video, Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy23rd August 2017 Ghana police don arrest mama wey beat her pikin die and bury di bodi27th April 2018 Dem suppose ban homework and test for school pikin dem?13th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Waitee no be di kain fire you dey think, na di kain ginger wey full O2 Arena on Sunday night wen di Nigerian musician scata di place for im first show for London as e dey on tour. |
As e dey known say di Minister no dey look tribe and im get friends from Northern Nigeria. |
For press statement inside, Gyan talk sey: "I take de request of His Excellency Nana Addo Dankwa Akufo-Addo in good faith, so ah go make myself make Kwesi Appiah select me." |
Mbona say apart from dis seizure dem don seize oda drugs like cocaine, heroine, tramadol and cannabis aka Igbo for Onne Port. |
De school following de incident remove de girls from boarding house. |
Why I 'marry' anime character as wife 17 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images High number of video game lovers for Japan say dem don fall in love with cartoon characters. |
Liberia: George Weah don start first official waka outside Africa 20 February 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, George Weah first be senator for Montserrado County for Liberia, before e become President Liberia new President George Weah dey do im first official trip outside Africa, dia week. |
South Africa dash visa-free status to Ghana pipo |
pic.twitter.com/v7Bu8Fji2W— Amina J Mohammed (@AminaJMohammed) May 30, 2019 End of Twitter post, 1 According to World Health Organisation, every year thousands of Nigerians dey die from tobacco related diseases. |
Even di national leader for APC, Asiwaju Ahmed Tinubu, wey no dey see eye to eye again wit Ambode, don tok say di govnor fit no be good party pesin but im don try wella for office. |
Why Private jet charter dey boom for Nigeria? |
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Kylie Jenner don name her daughter 'Stormi'7th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers24 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Although some events like football don already begin today, Monday 19 August na im mark di official opening of di Games. |
Deh arrest 124 pipo free some and odas still den for police cell. |
During dis time, economy hard Nigerians as Naira weak, price of crude oil reduce, things cost for market and Boko Haram continue with terror attacks for North anyhow. |
Wia dis foto come from, Getty Images Do long and beta fore play Funmi Akingbade wey be sex and sexuality therapist tok say "sex no dey start for inside room." |
For Kribi, one of de areas weh Cholera di spread, local health authorities di tok for pipo say dey get for di use toilet no poo for open air as e di helep for spread Cholera. |
On Wednesday 28 February, for di first time, Bonhams auction house wey go sell di painting for London, go do live broadcast of di auction to Lagos, for people dia to try dia luck. |
Fishermen see bodi dey float, seven pipo dey miss for Bakana boat capsize |
Baby J: Linda Ikeji don born boy pikin! |
No dey put too much chemicals and no dey always braid your hair. |
That the outcome of that election was not upheld by the then military Govt does not detract from its democratic credentials. |
Wetin e mean to be woman for Nigeria? |
#ITouchMyselfProject #BerleiAus #BCNA #DoItForYourself A post shared by Serena Williams (@serenawilliams) on Sep 29, 2018 at 8:19am PDT End of Instagram post, 1 But calm down, no let your blood pressure rise like Ijebu garri wey enta water. |
Another thing we de for inside dis tori Hate speech bill: Nigerian Senator wey sponsor am don do U-Turn25th November 2019 Social media bill to stop 'free speech' make Nigerians begin campaign22nd November 2019 'End SARS or we go protest for January 2018' - Nigerian youths3rd December 2017 "No be SARS arrest me"- Moses Motoni6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dat na wetin we go do for pesin wey dey very loyal," na wetin Sanusi add put. |
He bin want her to leave Navy come back house. |
Di European Union Election Observation Mission final report say failures full inside di conduct of di election, according to di Chief Observer of di Mission, Marie Arena. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon prison riot: Authorities don put Yaoundé capital city for alert25th July 2019 Cameroon prison riot: Commotion for Buea Central prison afta Yaoundé24th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
ria: 3 questions wey Babachir and Oke sack no answer 31 October 2017 New Informate 1 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images/Nigeria Government Wetin we call dis foto, E be like say di sack of Babachir Lawal & Ayodele Oke get different pattern 69 days after President Muhammadu Buhari suspend Babachir Lawal as Secretary of Nigeria government and Ayodele Oke as head of di country National Intelligence Agency, im finally sack di two senior oga dem on Monday 30 October 2017 because of corruption accuse on top dia head. |
Wia dis foto come from, Kaduna Government/Twitter Wetin we call dis foto, Oga el-Rufai and oga Sani no dey see eye-to-eye for Kaduna state Oga Sani bin fashi di primary, come file appeal against di result. |
This year, because of all the plenty trophies wey im don win, na im be the favourite wey people think say go collect am. |
Nana Appiah Mensah: Ghana Police confirm arrest of Menzgold CEO for Dubai |
Dis one win am $25,000 for Google Science fair. |
For one event "An evening with Chimamanda", wia young pipo bin dey ask questions about her writing and her fight for feminism, she say bride price dey give men feeling say dem own di woman afta dem am. |
Another thing we de for inside dis tori #NorthernLivesMatter: See di five recent attacks wey shake northern Nigeria11th June 2020 Bandits for Nigeria north-west different from killer herdsmen - Police10th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Di Group B match go start 3:30pm Nigerian time on Sunday. |
According to di notes, Trump bin tell oga Zelensky say Joe Biden bin use im power as Vice Presido for 2016 take kolobi Ukraine to sack dia number one goment lawyer, Viktor Shokin. |
Ghana fishermen say dem go defy government one month fishing ban despite $500,000 possible fine Dem no support media player for your device Ghana fishermen say dem go defy government one month fishing ban despite $500,000 possible fine 17 July 2018 Fishermen for Ghana say dem go defy government ban on fishing from 7th August to 4th September else dem go make huge financial loses. |
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 End of Instagram post, 4 Skip Instagram post, 5 End of Instagram post, 5 Skip Instagram post, 6 End of Instagram post, 6 Skip Instagram post, 7 End of Instagram post, 7 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Follow us on Facebook, or on Twitter @BBCNewsEnts. |
US wan comot from UNESCO 12 October 2017 Wia dis foto come from, MOHAMED EL-SHAHED Wetin we call dis foto, Di Pyramids for Egypt na one of UNESCO world heritage site Di United States say dem dey comot from UNESCO, wey be di United Nations Scientific and Cultural Organization. |
Three tins to expect wen South Africa jam Nigeria for AWCON "If you look di leagues, pipo no dey watch women football as dem dey watch men own," tok Amaju Pinnick wey be President of Nigeria Football Federation and also Vice Chairmo for African football join-bodi Caf. |
Na im Special Adviser on Media and Publicity, Femi Adesina, tok dis one for statement on Wednesday. |
- Im get two bachelor's degrees and one master's degree from University of Washington (sociology; architecture and urban planning); one master's degree from University of London (history, philosophy and constitutional law) and one Ph.D. from University of Strathclyde (architecture). |
"Di house wey I dey no go dey enough, so I rent anoda house wey close to my house, for di pipo to stay. |
Di statement come add say since dem dey do joint venture with NNPC, e get key decisions dem go take afta dem don consult all di stakeholders wey e concern so dem dey beg di host community wey be Nembe to dey patient wait di final result for di process wey dem don start "to implement development for all parties." |
Anthony Joshua v Andy Ruiz: Women match fit happen before di main one 9 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, "Clash on di Dunes" fight between Joshua and Andy Ruiz Jr. go happun for Diriyah on 7 December Anthony Joshua say boxing 'undercard' match wey women go fight fit happun on di day of im Saudi Arabia rematch wit Andy Ruiz Jr. Joshua, 29, dey target to get back di IBF, WBA and WBO world heavyweight titles inside "Clash on di Dunes" wey go happun for Diriyah on 7 December. |
E remain small make Bayana Bayana score just before half time break wen only Jermaine Seoposenwe dey face goalkeeper Tochukwu Oluehi. |
Rights group, Centre for Human Rights and Democracy, CHRDA don condemn dis kana action for burn hospital. |
Ghanaians bore plus CNN over dema report say 20,000 children be slaves for Volta Lake top 4 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Ghanaians bore plus United States media, CNN say dem do yawa story say people dey sell dema children into slavery. |
Pandemics happen if new strain comot wey fit easily spread from pesin to pesin. |
Di team include USA wey don win di cup three times, France wey dey host dis year tournament, European champions di Netherlands and Brazil. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Top goment official from eSwatini carri new Kalashnikov rifle to test Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, If na rocket launcher dey sweet you for belle to buy, dat one sef dey Bodi dem say, no be firewood. |
Dem bin hold and torture oga McCain dat time for five-and-a-half years afta dem shoot down im plane for Vietnam war. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.