text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Instagram post, 1 Rest In Peace! |
Reinhard Grindel: German FA president resign becos of gift 2 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images German Football Association president Reinhard Grindel resign wit immediate effect on Tuesday becos im accept one expensive watch wey im colleague give am as gift. |
On Friday local media report say di Federal High Court wey sit for Lagos don grant Mompha bail afta EFCC bin sama like 14-count charge against am wey get to do with N33 billion fraud. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Building collapse for Nairobi kill at least 33 pipo for Nairobi 2016 When one six-storey building for Uganda capital Kampala collapse for April 2016, di director of di city authority bin suggest say na fake material dem use for di construction, according to tori pipo Ugo news site. |
How di ruling Jubilee Party take respond? |
Omoni believe say di crime be like di work wey serial killers go do. |
Nicki Minaj tweet say Grammys Ken Ehrlich bully her, she don keep "quiet for 7 years sake of fear" |
Airborne virus dey enta di body through di respiratory tract wen you breathe in. |
5 takeaways from di Peoples Vice Presidential candidates Debate #BBCGovDebate: Seven takeaways from Delta Frank Esanubi of African Action Congress AAC say dem go build game village for di three senatorial districts and dem go also get football team for evri stadium wey dem build as e dey abroad. |
E pass $130,000 wey Anatsui and N'dour collect for di award wey dem win. |
Nas — $35 million (di same) 8. |
Dis na because say village pipo feel say rat na beta chop wey dey make bodi dey wella. |
For Nigeria, Lassa fever bin cause serious palava wen dem no fit contain as e dey spread. |
"E come be like say goment don adopt 'keep them talking' strategy to deceive di public say we dey make progress and dem don reach some kain agreement wit di union." |
Wetin some of di men go complain about na special duties allowance." |
She don work wit First Bank of Nigeria and BudgIT. |
US election: Trump say 'no leave, no transfer' from White House |
Out of di 12 countries wey dem rank, Ghana chop di number five position with total of 31, 251 migrants inside Libya, followed by Nigeria wey get 29,605 migrants, den Mali wey get 24, 105 migrants. |
For im latest show, BBC Pidgin waka follow go Kirikiri Medium Security prison for Lagos, Nigeria. |
Dis na wetin one Kano resident tell BBC Pidgin. |
Wetin di Senator tok provoke many oda Senators for di upper legislative chamber sotey e cause small noise during dia parliament meeting wen dem resume. |
Skip Twitter post, 1 Chadwick Boseman talking about exchanging letters with children battling with terminal cancer and how they want to watch Black Panther before they die. |
Tori be say di Federal Government don drag am go court because dem claim im blow lie to police say di chief of staff to di Kogi State governor, Edward Onoja David, try kill am for Ayetoro-Gbede inside di state last year. |
Despite all di ogbonge work of scientists around di world, plentri tins still dey wey pesin no understand, and now everybody, di world na part of di experiment to try to find answers. |
Im say na afta di Reverend Father stop dem to dey disturb dia members, dem vex come attack di church. |
E fit affect joints, tendons and internal organs Di name come from di Greek words sclero and derma, wey translate as hard and skin E dey common for women four times pass men Scientists and doctors neva know wetin dey cause di condition Producers: Abdulmalik Fahd and Ufuoma Gift Another thing we de for inside dis tori Private IVF clinic no dey tell older women wey don pass 42 years di truth22nd April 2019 Image gallery, Cameroon woman dem wit disability use fashion show preach gospel for access2nd April 2019 Epilepsy: Fainting sickness no bi witchcraft - Neurologist12th February 2019 Woman use razor tear her belle to born her pikin31st May 2019. |
And although di federal goment don arrange solution into wetin dey cause bloodshed - wey bi how herdsmen fit feed dia cattle and not affect wetin farmers plant - attacks still dey happen. |
Zimbabwe's Mnangagwa dey promise jobs for new democracy |
Mr Shehu say di executive order, wey dem sign on Monday 5 February for di capital Abuja, suppose "help local content for public procurement with science, engineering and technology matter." |
- Keyamo24th January 2019 Video, Obasanjo vs Buhari wetin Nigerians dey tok?22nd January 2019 Nigeria 2019 elections: Buhari don dey behave like Abacha - Obasanjo20th January 2019 Video, Obasanjo: 'You fit thief di whole Nigeria and nothing go happun if you dey APC'21st January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, To dey feel tired, every time you wan drink water and you dey piss more dan usual na sign say you fit get diabetes. |
Essama don also target one statue of Gustav Nachtigal wey bin touch down for Cameroon for 1884 to set up German empire. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na one of di stadiums for di World Cup Na nine venues dem go use, including Parc des Princes wey bi di home ground of Paris St-Germain. |
Wen im sign di law on Thursday, Presido Buhari make am clear through im assistant on National Assembly mata say di new 'alert' na wit immediate effect. |
"I go like to tell everibodi not to go inside di forest," GP Narawane, wey bi forest official, tell BBC Marathi. |
Ms Uzoaru say she start Slide Safe for January, to help people "stop to be danger to other people and demsef." |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 How you go fit apply Candidates wey dey interested suppose log on to di INEC portal wey be http://pres.inecnigeria.org/ Click register and follow di instructions. |
According to AFP, all di 10,000 muslims wey dey perform dis Hajj undergo compulsory coronavirus test and dem go dey take dia temperature from when dem enter Mecca last week. |
I’m so proud to be African and American. |
Spain midfielder Thaigo Alcantara start im first game for im new club Liverpool from bench. |
And before the clouds of those reviews set in, I would like to cover you in Joy and celebration. |
And for those wey wan enta school, di recession fit make dem postpone till later-later as assurance no dey for money to run am. |
Wia dis foto come from, STRINGER Wetin we call dis foto, South Africa bin win di match against Senegal 2-1 Di replay go happen for November 2017, for di time when international matches go dey, and e go affect di chances of both countries to advance for their group. |
One single window na di only of air wey dey enta di room and di room dey hot for night. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Shimon Peres and Yasser Arafat shake to settle quarell between Isreal and Palestine For 1994, former Israeli Foreign Minister Shimon Peres and former Palestine Liberation Organization chairmo Yasser Arafat reach agreement ontop Gaza and Jericho kwanta. |
While Akufo-Addo dey ask Ghanaians for four more years to continue en Ghana Beyond Aid agenda. |
Lesser Hajj to Mecca: Muhammadu Buhari don accept Saudi Arabia invitation to come do Umrah 15 May 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad President Muhammadu Buhari on Wednesday accept di invitation of King Salman Bin Abdulaziz, di ruler of Saudi Arabia to go dia for Umrah (lesser pilgrimage). |
"E cost me more dan three hundred million to evacuate Nigerians from South Africa but everything no be about money, I do am for God." |
Di tv station go dey available to watch on Startimes Digital Broadcasting Channel 184. |
ria: Flooding don affect 25000 people for Cross River 25 September 2017 Wetin we call dis foto, Cross River na one of di latest states to experience flooding for Nigeria Cross River state government talk say more than 25000 people na im dey affected after heavy rain cause flooding and landslide for di state. |
Morsi, wey bin dey 67 years, bin dey inside prison cell since dem comot am from office in 2013. |
Skip Instagram post, 2 #LagosNawa track list - God bless @youngjonn- art by @mojarzido A post shared by Olamide Adedeji (@baddosneh) on Nov 5, 2017 at 8:54am PST End of Instagram post, 2 Fans don already enter social media dey jollificate before di full album drop. |
Na on Wednesday, four chiefs for Kano Emir Palace also cari di mata go Federal high court wia dem dey beg di court to cancel di new emirates wey Kano goment create. |
Dis electronic passports aka e-passport, pesin gatz do biometrics and dem go capture all your data. |
Now a rubber of rice na two thousand naira, sumtin wey we dey buy N1500, N1600 before. |
End of Facebook post, 1 Skip Facebook post, 2 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Kamala Harris na first black woman to be US vice presidential candidate Trump press conference stop as one man shoot gun near White House Because of di coronavirus outbreak, Democrats cancel plans for big crowd with balloon drops dem and all di oda political serinre for Milwaukee, Wisconsin. |
INEC Chairmo Prof. Mahmood Yakubu wey make di announcement say dis go allow di public to see whether mistake dey for dia information or to check for anybodi body wey fit don die. |
Violence for rural villages don force more people to enter di Borno state capital. |
Skip Twitter post, 3 #Cameroonian #Youth is clever, inventive and willing. |
Another thing we de for inside dis tori 5G Network & Coronavirus tips: See wetin you suppose sabi5th April 2020 Coronavirus update: Covid-19 global pandemic vs Spanish Flu - Dis na wetin Nigeria fit learn from di deadly 1918 - 1919 Influenza for Lagos14th April 2020 Coronavirus: Garlic, heat, ice cream dey among fake COVID-19 disease advice you need to ignore18th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Since den, na onli few women don rule Africa.Naturally , pipo be dey see women as weaka genda wey go end in Kitchen bekos of dis , women kom be pipo wey dem leave foh back wen e kom foh politics mata.But several women don raiz to challenge di press press wey men be dey press dem. |
Politics for 2020 Wia dis foto come from, Facebook /Nana Akufo-Addo Wetin we call dis foto, John Mahama and Nana Akufo Addo dey go head to head for dis election Ghana Elections Na elections season dis year and we go start with Ghana wey go hold dia presidential elections dis year. |
"Govnors dey currently hold meeting wit Vice President Yemi Osinbajo for National Economic Council inside Aso Rock, Abuja, di moment dem finish di meeting dem go give full details of di goment decision to suspend Ruga," Bashir tell BBC. |
Another thing we de for inside dis tori "I no dey strong head but I no gree"-Zuma14th February 2018 South Africa: Police don raid Gupta family home14th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
E study Economics and like to dey play loud music in di morning and to dey bang on doors. |
Di new ogbonge drug wey goment don recommend now be dextromethorphan and dis na because e no dey high plenti. |
Im serve as Deputy Speaker of di House of Representatives. |
Di research also say 1 out of di 5 papa and mama dem say dia pikin dem no really get wetin dem dey do with dia time during dia holiday and say 50% of pikin no ready to go back to school for September. |
ameroon: Teachers sign dissolve dia group before deh release dem 5 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Teachers sign undertaking before police release dem after weh dey bi di protest say government no pay dia salary arrears. |
Police talk say di gunman, Kevin Neal no get clear reason to kill but im be wan just kill as many people wey im hand touch. |
De reason for stop waka about for pipo and dia property for de region till further notice authorities say na because of de threats dem on forces of law and order and for de population from secessionist activists. |
Stan Lee: 3 tins you suppose know about di fada of Marvel 13 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images American writer and comic book legend, Stan Lee, don die for Los Angeles at di age of 95. |
Maurice Kamto declare peaceful march for call president Biya for lef pawa as e no fit solve Anglophone crisis afta president Biya call regional elections. |
Defence minister for e press release say separatist fighters kill two soldiers on Tuesday weh deh bin di patrol for motor-cycle for Alachu. |
Na today Algerian cycling team, ICU commissioner, anti-doping expert go leave Cameroon; Rwandan team bi leave on March 10. |
Another thing we de for inside dis tori Bukola Saraki: Why dis fit be di new face of 'Maradona' for Nigeria politics2nd August 2018 PDP Presidential Primaries: Top four candidates wey fit gbab di ticket7th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Stil sha, dem advice people wey dey use any of di device to download dia app only from places wey dem fit trust. |
Coronavirus: Why di number of confam Covid-19 cases for Lagos dey increase? |
Pipo wey don dey follow Kelani career go gree say im don pay im dues and deserve dis ''well-done-sir'' accolade. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Robert Mugabe: Zimbabwe first post-independence leader life and times6th September 2019 Robert Mugabe: Life comot for Zimbabwe economy under di former leader?6th September 2019 Robert Mugabe five quotes15th November 2017 Robert Mugabe don begin sell some of im property10th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Buhari sign executive order 008 wey im call Voluntary Offshore Assets Regularization Scheme (VOARS) for pipo wey get property for abroad to declare dia asset within 12 months. |
pic.twitter.com/3WEnCjkZM3— abu dooshima (@AbuDooshima) May 14, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu mama cry, beg President Muhammadu Buhari to fulfil im promise to free her pikin10th February 2019 Leah Sharibu: Di last Dapchi girl dey beg Buhari to help free her27th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Titan don perform for different kain event like Commonwealth games. |
Di festival also do eating competition and cooking competition between popular Rivers born actress, Ibinabo Fiberesima and Stop di Soot campaigner, Eugene Abels, and dia teams to show who sabi cook pass between man and women. |
Court win three of her 24 major title dem after she born her son Daniel for 1972. |
Another thing we de for inside dis tori Belle di bite UNHCR as Cameroon di so-so force Nigeria refugees back3rd August 2018 UN Cameroon say e be important for protect civilians14th February 2018 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Cameroon: Government don put curfew for Buea11th November 2017 Anglophone crisis scatter 430,000 pipo - Norwegian Refugees Council19th December 2018 Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR28th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Robert Guillaume: US actor wey be Rafiki for Lion King don die 26 October 2017 Wia dis foto come from, lorenjavier/Getty Images Wetin we call dis foto, Robert Guillaume; di man wey act as Rafiki for di film Lion King don die US actor Robert Guillaume wey don win big award like di Emmy for America don die at 89 years old. |
She say sometimes di couple no dey see eye to eye on top different kain mata. |
See oda heavyweight champion den wey don win dia belts back Muhammad Ali: On February 15, 1978 Ali lose im title to Leon Spinks for 15 round split decision. |
"I dey happy to see my loved ones and my supporters, I really need dis, so I dey happy to dey outside di house. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For second half, Mali come back stronger to try equalise. |
New minimum wage dey urgent - Expert For November 2017, President Muhammadu Buhari, bin set-up one 30-man Tripartite National Minimum Wage Committee, to come up with new minimum wage for Nigerian workers. |
Bayer Leverkusen, dey one point behind di top four, and dem be di only oda team wey really get chance of qualifying for Champions League. |
But e no go easy for Guardiola boys like dat after Liverpool flog dem 3-0 for Anfield for dia Champions League quarterfinal match on Wednesday April 4. |
Dis time na cholera kill fourteen and catch more than three hundred others for inside Muna Garage camp. |
Di newspaper, di Mali Tribune tok say oga Camara return to Bamako earlier dis month to take im one-month leave. |
Wia dis foto come from, Fox Photos Wetin we call dis foto, Tafari wen im dey 16 years Who be Haile Selassie? |
"But the advice I give am na to continue to work and to attract di attention of di biggest clubs and di most ambitious clubs." |
Mancho Bibixy and five odas wan waka komot as court order make deh handcuff and komot one of dem, Thomas Awah Junoir from court room. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.