text
stringlengths
21
14k
Dis squad get at least eight players from Olympique Lyonnaise, wey win di Champions League four times back to back and na dia stadium dem go use to host di World Cup final instead of di ones wey dey for Paris.
Cameroon Constitutional Council go work after 22 years
About 30,000 pipo don die from attacks weh deh force millions for run enta Cameroon, Niger and Chad.
Skip Twitter post, 1 I have a potential cure for both coronavirus and lassa fever.
ameroon: Dem don kill two police officers 30 November 2017 Wia dis foto come from, STR Wetin we call dis foto, Di police officers bin dey carry out "routine patrol" when dem kill dem Two police officers na im dem kill for di English-speaking region of Cameroon, as di wahala wey dey happen there continue.
https://t.co/ULRfCXIEOd pic.twitter.com/ZiB4UFjHlZ— Travel - State Dept (@TravelGov) June 22, 2019 End of Twitter post, 1 Dem elect Oga Ahmed last year and im dey try end di political wahala for Ethiopia as im dey release political prisoners, remove di ban on political parties and carry officials go court wey dem accuse of rights abuses.
Another thing we de for inside dis tori BBC don launch Pidgin service21st August 2017 BBC don launch new services for Horn of Africa18th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Na dis ginger villages to form vigilante groups, but villagers don accuse dis kain groups say dem dey kill-kill people dem suspect say be thief anyhow.
Di wedding happun for dia house for Franklin, Tennessee for private ceremony wey only dia friends and family attend.
Skip Twitter post, 3 All the filling stations in Warri and environs, except one along Airport road, are selling between N230 to N250 per a liter #fuelsituation— chyke phil ezz (@chykephil) December 26, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Queues abating in Lag & Abuja.
Brewery explain why dem name beer 'pubic hair' for Maori
Nigeria wan give youths chance for 2019 elections Nigeria wan allow prisoners to vote for 2019 As e be, Lagos get 6,048,156 and Kano - wey be second among state with di highest number wey don register - get 5,149,070.
Di mama tell CBS tori ppo say she agree to sign di organ donation paper wen she hear say her pikin organs fit save five oda children.
"Dis na something wey i dey do for years but i don promise say i no go do am again because e no good.
kin don die for Catholic Church building wey collapse for Delta State 2 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di building wey collapse don old.
pic.twitter.com/WpWrlHxx74— Mesut Özil (@MesutOzil1088) July 22, 2018 End of Twitter post, 1 For May dis year, dem give Ozil mouth wella afta im snap foto with Turkish president Recep Tayyip Erdogan for one London event.
Dis na signal for Mayweather to commot imself from airplane mode enter normal and im begin to dey do like lion wey ready to chop.
Meet di 'animals' wey dey compete for AFCON 2019 But di North African team dey fine form for dis tournament.
"For us, football na wetin go bring us together.
Another thing we de for inside dis tori Togo Protest: Opposition don disobey government ban, enter street18th October 2017 Togo: West Africa last remaining 'bad boy'14th September 2017 AFCON 2019: Adebayor dey Togo vs Algeria qualifier list4th November 2018 Togo Protest: Wetin we know8th September 2017 Togo: Thousands don continue protest for streets8th November 2017 Togo protest: Four people die for anti-government demonstration19th October 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?51 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
If it's Abuja hold him still— C H I S O M (@Roteame) January 20, 2020 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 John legend is in Lagos and I was not invited.
May he rest in peace.— Yoweri K Museveni (@KagutaMuseveni) February 1, 2018 End of Twitter post, 2 Di singer mama, Jane Kasubo, say Radio na everything to am and as e don die, she no get anything again.
Welldone Queens pic.twitter.com/9VjbK710x7— Bashorun Imoleayo Kongi (@lightdworld) September 26, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Congratulations to #DTigress.
Another thing we de for inside dis tori COZA: Nigeria Police tok why dem invite Busola and Timi Dakolo21st July 2019 CAN on COZA: Why #ChurchToo cancel fresh protest ontop Biodun Fatoyinbo17th July 2019 Coza: Wetin we sabi so far about di rape accuse against Pastor Biodun Fatoyinbo30th June 2019 Coza: CAN deny solidarity visit to Pastor Biodun Fatoyinbo16th July 2019 COZA: Pastor Biodun Fatoyinbo don step down from pulpit1st July 2019 Wetin pipo dey tok ontop CAN position for COZA16th July 2019 COZA: Pipo dey warm up to protest for Abuja and Lagos29th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"If we find any facility wey dey torture children or dey do dis kain horrible tins wey we just see, dem go face di law."
Reactions come sef from Cameroon Cameroon dia coach Stephane Ndzana say e no dey satisfied with de score, even as dem qualify.
Buhari dey use Police IG joke wen killi-killi dey happun upandan
Sake of de recoveries, total active cases now be 3,554.
Dis na after Human Rights Court on Monday give di Electoral Commission (EC) twelve months to do action on top di ROPAA, wey suppose give Ghanaians wey dey outside Ghana di right to register and vote.
Skip Twitter post, 1 “By receiving the cross of ash, we acknowledge our human frailty – and our dependence upon God’s healing grace.” Learn more about #AshWednesday in this film and find a service near you at https://t.co/NT4E9q2sJd #LentPilgrimpic.twitter.com/FIQm2GYs0P— Archbishop of Canterbury (@JustinWelby) March 6, 2019 End of Twitter post, 1 2.
Di cases of coronavirus for Nigeria don enta 16658 How Cross River dey plan school resumption on 16 June Earlier on, Cross River state bin postpone di resumption of schools till further notice.
Wia dis foto come from, Ethan Miller/Getty Images Wetin we call dis foto, US Police officers stop one man wey drive near Las Vegas after dem close di area October 1 because of di mass shooting Dec. 2, 2015: Syed Farook and Tashfeen Malik, one married couple wey dey live for Califonia, shoot and kill 14 people and injure 22 others for one Health training event for San Bernardino County.
Barrister Pondi Pondi weh na Ngo Mispa e lawyer file for appeal no tell Chouta e defence team.
Gofment don di do plenty for put inclusive education for 68 school dem and komot law for April 2010 for promote and protect pipo with disability, but, deh still need for do more.
Parts of France and Switzerland also record dia local highest temperatures of all time.
Some odas take di mata more serious as dem see am as part of bullying tactics wey dey worrisome.
South Africa get some of di toughest laws against skin lighteners.
Another thing we de for inside dis tori Kano Supplementary Election: 42 political parties reject Kano govnorship re-run result26th March 2019 Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 Nigeria Elections 2019: Kano PDP strong-head as court tell dem to replace dia govnorship candidate days to election4th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Half kilo of bomb wey dem pack under her seat explode.
Ebuka dey also co-host The Spot and Men's Corner on Ebonylife Television (anoda private national television station in Nigeria).
Yes you're materialistic, call police— Mazi Olisaemeka (@OlisaOsega) May 1, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 April was lit!
Sorry message for families for pipo weh deh die.President Biya send sorry messages for families weh de loss pipo, encourage pipo weh deh dey hospital and hail medical team.
ria government wan check whether 'cheap' petrol price dey correct 16 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di join-bodi wey dey advice government on top economy mata dey do discussion with Nigeria oil company to check whether Nigerians dey pay correct money for petrol.
Olu Jacobs and Joke Silva Olu Jacobs and im wife Joke Silva be like Nollywood king and queen couple as dem don reach 30 years for marriage but na when dem dey audition for roles for Wole Soyinka's Jero's Metarmorphosis dem meet.
Rat wey die inside soup don land Chinese restaurant $190m loss
Some social media users don post short videos of di fire as e dey burn for Ajman market.
End of Facebook post, 3 Rawlings saf hail Amidu Former President Jerry Rawlings saf dey clap for Amidu, wey country people dey also call 'citizen vigilante.'
Hardcore Nigerians fans get to stay up until 2am (0100GMT) to return to di Westeros winter for di first time since August 2017.
But Covid-19 don also show two tech tycoon very different attitude to di battel to control di virus: Elon Musk and Mark Zuckerberg.
ameroon national dialogue di show cracks as pipo walk out plus hot debates Leocadia Bongben , Cameroon 2 October 2019 Wetin we call dis foto, Cameroon Prime Minister Joseph Dion Ngute for di national dialogue As Cameroon dialogue enta number three day now, cracks di show as some opposition party leaders walk out.
CC @dino_melaye pic.twitter.com/0dqm9Nxfb9— Kayode Ogundamisi (@ogundamisi) May 29, 2019 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori May 29 2019 in Nigeria: Muhammadu Buhari no give inaugural speech afta e take oath of office for second term wit Security & Poverty as im biggest challenge29th May 2019 May 29 2019 in Nigeria: Ambode no show, Wike go build bridge plus oda tins from govnors inauguration30th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"I' dey desperate I hope everything go well."
Pipo for up kontri for Northwest region for Kumbo tell Human rights researcher Ilaria Allegrozzi say gunshots start for night till morning.
Funtua also tell BBC say e get enough maize on ground wey fit feed di whole kontri at dis time.
Dem say pipo use wheelbarrows instead of measuring gauge to measure cement.
Another thing we de for inside dis tori YOU DON SEE: Five steps you must take before you buy land14th July 2018 France 1 - 0 Belgium: Les Bleus dey go Russia 2018 finals10th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di governor send im commissioner of information Muhammad Garba to represent am wit letter wey oga Ganduje write.
Nigeria President Muhammadu Buhari on 16 February 2018 send di Minister of Defence to Zamfara state to tell am quick-quick wetin happun for Birane village, wia pipon bin die for attack inside Zurmi Local Government Area, dat time.
Kano: Police dey investigate after mosquito insecticide 'kill' three sisters Mansur Abubakar , Kano 6 February 2019 Wia dis foto come from, Habeeb Ahmad Wetin we call dis foto, Two of di siters wey die Na dia papa discover dia deadi body in di morning.
Chelsea win Qarabag while Barcelona draw with Juventus.
Im say make people make sure say dem don check dis things first before dem call: Make sure say your network get good coverage before you use di service.
Na stadium officials and Manchester United pipo hold am as e dey pursue oga Ianni.
Another thing we de for inside dis tori ''We dey say sorry unto Adeleke family bank account freeze tori sake of say na fake news'' - Dele Momodu Newspaper17th September 2018 Nigeria: Tiwa Savage don enter BBC 100 Women list28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Press Freedom Day: Three tins wey dey affect tori pipo3rd May 2018 World Press freedom Day: Wetin women journalists dey take eye see for Nigeria3rd May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
London Ambulance Service don declare am as "major incident Wia dis foto come from, Reuters Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Video shows the moment before a man was apparently shot by police on London Bridge Skip Twitter post, 1 London Bridge Attack pic.twitter.com/1R6v0j1o51— Wolfgang Kitzler (@wolfgangert) November 29, 2019 End of Twitter post, 1 BBC tori pesin John McManus, dey di area, im say im see one group of men dem wey dey fight ontop di bridge.
Choreographers: Dis na di pipo wey dey arrange tins for di stage, how di different parts of di performers go follow waka from dancers, to backup singers to di pipo wey go follow do extra.
She get hope say di medicine wey she dey take now go make di cancer comot her bodi finally by January 2018.
Emmy International Awards: BBC Africa Eye Investigation 'Sex for Grades' collect accolade 18 August 2020 Di International Academy of Television and Science don announce Sex for Grade, one ogbonge investigation from di BBC Africa Eye as one of di nominees for di 2020 News and Current Affairs categories.
Ahmadu Bello University: ‘Man wey enter ABU female hostel get mental problem’ Mansur Abubakar , Kano 28 October 2019 Wia dis foto come from, Facebook/Ahmadu Bello University Di Director Public Affairs Unit of Ahmadu Bello University Zaria Dr Samaila Shehu tell BBC say di man wey female students gbab for dia hostel around 4:00am on Sunday na staff wey get mental problem and no be say e enter to do bad tin.
Di match end for 1-1 draw wey for be Terville first point of di season but dem punish dem with two penalty points and fine dem 200 euros sake of say dem no meet dia safety obligations as hosts and for lack of reaction from club officials when di fight start.
Dis one target dia better market with China on coal, as e cut dia export by about 60%.
Wia dis foto come from, Precious Elekima Wia dis foto come from, Precious Elekima Dem say dis one go show di pipo wey commit electoral fraud wit di results wey dem say dem get and di margin of di fraud go show well well since plenty pipo no come out to vote sake of voter apathy.
Sildenafil citrate na one medical substance wey dey inside Viagra wey bi treatment melecine for men wey get erectile dysfunction - wey dia tin no dey gree rise well well.
Di World Health Organisation (WHO) said e get up to 20 different potential COVID-19 vaccines wey dem don dey develop.
But di party hope say di allegation against di fomer governor no be true.
See di billionaire pikin wey dey contest BBNaija 2020 See events wey go happun for BBNaija House dis weekend & why fans dey drag Nengi, Head of House Meet di first Head of House BBNaija 2020 housemates Ibadan lady 'dehumanization' suspects inside police viral video don chop arrest Among di new housemates na; Dietician, singer Uber Driver and odas.
Cameroon presidential election: ELECAM go meet parties today as goment rubbish Kamto victory
Di islamist group dey worry well-well for di North east area of di kontri and tori be say dem don kill thousands of pipo and pursue many pipo from dia house.
Chyna and Rob relationship no last more than one year but dem born one pickin during dat time.
And e cari first position for di most important bus stop for international igbo traders wey dey follow wuruwuru cari dia market enta Europe from Afghanistan sake of say e dey hard dem to follow direct road.
CRM party with Maurice Kamto as chairman don tok say deh go drag CPDM mimbas plus Cavaye Yeguie Djibril for court as deh burn dia symbols for Far North region.
Information Minister en response to criticisms say govment abandon hospital projects wey previous govment start be say hospital no be just building wey somebody put up.
DSS - Nigeria 2019 Election: We no arrest any INEC computer staff because of Atiku petition - DSS 20 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria Secret Police, Department of State Services (DSS) say na fake news say dem arrest some ICT staff of di kontri election bodi INEC.
President Ouattara wey tok dis one for di kontri capital Abidjan, announce three major tins wey go change wey include change of name, bye bye too holding of 50 percent of di reserves for di French treasury and dem go also comot di French goment mouth from anytin wey consign di new currency.
Na South Africa dey lead before as dem dey produce around 139.3 tonnes but dem produce 119 for 2018.
Special Tactical Squad: Why Nigeria Police dey scata dis unit
Prof. Pondei say, "We for NDDC no dey comfortable with di Chairman of dis committee wey dey preside over dis matter.
oronavirus: How Markets, business for Abuja, Lagos respond to 'lock-down' order Dooshima Abu & Gift Andrew , Abuja 27 March 2020 Abuja di Nigerian capital, wit all im beauty and glamour now be like ghost town, as economic and commercial activities dey on a pause mode sake of covid 19.
Di president use Zamfara state as example of how local authorities dey collabo wit police and oda security agent dem.
Reggae superstar Marley make money from House of Marley sound equipment and Di Marley Beverage Co. wey dey sell different different natural tea, coffee and table water.
Ebola don return again for DR Congo Nigeria don do herbal medicine for Ebola and Malaria Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Ebola Survivours dey cry on to Human Rights Violation 42 pipo don get di disease and so far na 23 pipo don die of Ebola.
Gamaniel say dem don complete di first phase study of di medicine.
Di Presidential Task Force on Covid-19 bin down allow di reopening of churches and mosques in di kontri but di Lagos State goment no gree allow worship centres for di state to reopen.
As e dey now, di last woman standing don step down.
Oga Gnassingbé don lead di eight million population of Togo since im take over when im papa Gnassingbé Eyadema die.
But Kemende say de proposal for national dialogue for de area for justice, bin bi na say make deh practice common law for Northwest and Southwest regions.
Skin Bleaching: Food and Drugs Authority warn Ghanaians over 41 products 24 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Hydroquinone fit destroy pesin skin Food and Drugs Authority (FDA) for Ghana issue strong warning to di public over 41 cosmetic products wey dey bleach skin.
Cameroon Kidnappers don free 78 Nkwen school pikin
Di holiday na reminder of di kontri general election wey president Ibrahim Badamosi Babangida regime cancel on June 12 1993.
Dis na di second final Ronaldo dey lose for final with Italian giants Juventus.