text
stringlengths
21
14k
Passengers go need to reach airport early, wear face mask and observe social distancing.
BBC Sport Africa tori pesin Janine Anthony, say although some kontris like Botswana and South Africa bin reach Asaba since, Egypt and Kenya enta dis morning and dem still dey wait for kontris like Congo and Burkina Faso.
"Cameroonians no like am because im no send di pipo.
How di teams fit progress Group E matches: Napoli v Salzburg, Liverpool v Genk.
Another thing we de for inside dis tori SARS: FG ban Nigeria Police SARS patrol immediately as Ughelli boil, #EndSarsNow #SarsBrutality top Nigeria latest news6 hours wey don pass "SARS killing in Nigeria" and police brutality provoke Naira Marley, Wizkid, Davido, Teni, Psquare as Nigerian demand #EndSarsNow9 hours wey don pass 'SARS killing in Ughelli': Nigeria Police SARS kill boy inside Ughelli?
Rabiu Kwankwaso, Dino Melaye and 13 oda APC Senators don cross enta PDP
Miché bin tink say her new friend parents dey stalk her for Facebook but ansa say true-true, na di da dem born her be dat.
Another thing we de for inside dis tori BBNaija housemates: Kiddwaya, Lilo, Wathoni, Eric, Tolanibaj kiss during first Saturday night party in Big Brother Naija Season 5 lockdown26th July 2020 Ozo and Prince BBNaija: Why Big Brother Naija Head of House tell Prince 'shut up' as dem dey do drama rehearsal6th August 2020 Erica and Kidd video: BBNaija 2020 housemates 'entanglement' for di season five lockdown house3rd August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ibrahimovic dey expect to recover well-well by December Man U bin don tell Ibrahimovic bye-bye after im get premature injury for knee, but di player dey ready to return to field.
India election results 2019: Narendra Modi don win re-election as India leader
Finally authorities no get choice, dem stop to use Zimbabwe dollar, come give permission to use different kains of currency including China Yuan and India rupee.
Family of di deceased say dem want support from government make dem bring di deceased en body back to Ghana for proper burial.
as this tweet shows: Skip Twitter post, 1 #TheGambia rejoined the Commonwealth, almost five years after leaving the organisation.
Which kain power ECOWAS Court and ICC get?
Yabantu na internet company wey dey do video about culture for Africa.
Nigeria sex offender register: How e fit epp you
Skip Twitter post, 2 There are those who think they'll be better off when they fan ethnic sentiments for Political Advantage.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Ngozi Nlewedim Alias Erica na 26 years old actress and commercial model from London, England.
Ndlovu name don dey trend for social media as plenti pipo dey use #AmINext hashtag to tok how di tori dey do dem for bodi.
Another thing we de for inside dis tori Sierra Leone don sell 'biggest diamond' to help di poor4th December 2017 Video, Sierra Leoneans start life again after flooding31st August 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you13 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Baba Ado also lose im papa wey be 75 years old and e yan say dem no dey suspect coronavirus or any strange disease because already dia papa get diabetes.
Jenner get power ontop social media sotey wen she she post say Snapchat don become boring to her, di company loss 6% of dia value wey wey be $1.3bn within one day.
Skip Twitter post, 1 Mutiny at the Kondengui Central Prison #Cameroon: False allegations on the death of Mr. MACHO BIBIXY CHE.
Na for Austria di Super Eagles go play dem next friendly against Czech Republic for Wednesday.
Another thing we de for inside dis tori Anthony Joshua vs Ruiz: Heavy weight champion wey win back dia title7th December 2019 Anthony Joshua vs Andy Ruiz time: See Joshua 'brutal plan' for Ruiz Jr5th December 2019 Anthony Joshua collect back all im heavyweight World titles8th December 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"We don tire to pay for darkness for Bayelsa" dis na wetin Ijaw Youth Congress IYC tok as dem block di office of Port Harcourt Electricity Distribution Company PHEDC for Yenagoa, Bayelsa State.
Another thing we de for inside dis tori Biro, toothpick and pepper spray: tins wey Nigerian Police fit arrest you for18th April 2018 Khadijat Oluboyo: How former deputy govnor pikin boyfriend kill, bury her inside im house - Police8th July 2018 Video, #ENDSARS no be serious mata - Shogunle29th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dis one dey come after di death of Ebony Reigns, wey happen after prophesy say she go die.
Na for 1983 e enta army.
End of Facebook post, 1 Di imam bin don collect "handshake and national honour" from Nigerian President Muhamadu Buhari.
United Nations recognize 193 kontries as dia members.
Husband, wife and wife cousin all inside one cabinet, na wa..." Skip Twitter post, 1 I will not lie, I am greatly underwhelmed by the cabinet list.
Na only two teams go qualify from each group.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Millions of Nigerians dey live foe IDP camps sake of di wahala for di north east Amnesty no dey shine teeth for Nigeria But Amnesty International feel say Nigerian authorities dey use feem trick disguise di real tin wey dey ground, dem dey form say dem dey deal wit di wahala but di koko be say very little or even nutin dey happun.
2 22 November 2017 Wia dis foto come from, Larry Busacca/Getty Images Wetin we call dis foto, Chrissy Teigen and John Legend Di super star husband and wife, musician John Legend and model Chrissy Teigen go soon add join dia family.
Since Sunday, number 16 day for dis moon, goment forces still di search for de two pipo and just now deh nova see dem.
Another thing we de for inside dis tori Pole Dancing: You go want am for Olympics?17th October 2017 Commonwealth Games: Meet di black Africa man wey first win gold medal5th April 2018 Bukom: How one area for Ghana dey produce boxing world champions30th April 2018 Video, Nigeria Wrestling: 'Ogbonna John world number 1 title sweet us for belle'18th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Today, di Albino Foundation launch one project wey dem call: "Albinism Rights Project," wey dem wan use to enforce and protect di rights of albino people for Nigeria.
Di sun no go too dey hot by 2050 Di Probe go be di fastest tin wey human being don ever take im hand create for dis world.
For Instagram, di singer talk say na her friend, Francia Raisa, wey donate kidney give am and na dis operation don make her face scarce even though she get new album for market.
PDP Primaries in Edo State: Gov. Godwin Obaseki win Edo PDP Primaries unopposed just three days afta e join Nigeria main opposition party
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori 1:42 Video, 'People misinterpret di Dove advert' - model, Duration 1,429th January 2018 Nivea new advert dey 'racist'?19th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you29 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
"Make una try every-every according to di constitution to resolve anything wey dey bring quarrel inside Zimbabwe, to save di country from political shake-shake wey dem fit avoid," na wetin Nigeria President Muhammadu Buhari talk for di matter.
@GovAyoFayose READ MORE: https://t.co/jHV0fCNBci pic.twitter.com/N0IZ6T3pcK— Sahara Reporters (@SaharaReporters) October 20, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Wetin 'Ministry of Happiness' go do?5th December 2017 Fayose don land EFCC domot to face im warrant16th October 2018 Lauretta Onochie: Top ten tweets from presido Buhari social media assistant12th April 2018 Nigerians react to President Buhari wey say youths too like awoof19th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
No be news say Ufuoma Mcdermott na Nollywood royalty.
End of Facebook post, 2 Fayose tell tori pipo wey dey di EFCC office say di commission send dia men come im house, upon say im don alredi gree to submit imsef to dem.
According to di President, "di proposal to change di law book for di party so dat e no go possible for dual citizens make dem hold office for di party or contest for election go spoil di branches of di party abroad."
APC National Chiamo Adams Oshiomhole don draw ear again and again say e go pay Bukola Saraki pass to resign now Bukola Saraki fit challenge Buhari for 2019 election 2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria?
"A lot of dem [youths] no gree go school, and dem dey claim say Nigeria na oil producing kontri, therefore dem go sidon no do anytin, and get housing, healthcare, education for free," talk Buhari before im come begin talk how im goment give Nigerians soft loans and improve security for some areas of di kontri.
Chairman Nigerian Hotels Association for Rivers State, Eugene Nwauzi say e dey worry dem say dis incident dey happen few weeks after anoda hotel guest die for one hotel along Ebony road for Oroazi side of Port Harcourt say make hotel owners put CCTV cameras for dia hotels.
For 2005, im become di global number two man for di International Anti-Corruption Organization.
On 11 April di sudan military remove am from office through coup.
Moriam Seun Adigun Age: 31 Country: Nigeria Sport: Bobsleigh Seun Adigun na she start Nigeria first ever Bobsleigh team.
Brighto Brighto start im tribute with Dolly Parton popular song, 'Coat of many colours'.
Expert neva too study am compare to oda region.
Neymar use style talk say no be im owe Barca money; instead na dem owe am after im comot from Spain.
Patoranking name new album after im daughter
Na di same chemical di womb dey release wen woman wan born pikin to help her womb close afta she born.
GPS Coordinates, 25° 23´ 58.2000'' N 55° 28´ 46.5600'' E. Latitude, 25.39950.
Before dat, CAF president Ahmed Ahmed say deh no go make decision before election and deh no spoil election campaign.
Den dem must send dia staff to do proper security training wey di security agencies go help dem.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 No be only for twitter di mata end, Lawyer and political analyst, Kurtis Adigba tell BBC Pidgin say to some extent, Donald Duke dey right wit wetin im tweet and for oda areas no be like dat.
Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections
Another thing we de for inside dis tori Five Lions dey waka free for South Africa Dem no know where di animals from come as no house for those kind of animals dey near di area.9th September 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
"Fert-Cart dey reduce di billion of hours wey pipo don lose for farming," na wetin Frank tok.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet Sweet Codeine: Di cough syrup wey dey destroy lives for Nigeria For statement wey dem take announce nominees for di 2019 Emmys Awards, Bruce L. Paisner, President and CEO of di International Academy of Television Arts & Sciences tok say, "Broadcast journalists dey give voice to pipo wey no get mouth and shine light, as we see for dis year nominated programs."
As South Africa don dey without di three points from their first 2-1 game against Senegal, di "rainbow nation" go get only one point.
Another thing we de for inside dis tori LeBron James to Lakers: How di god of LA take welcome di new King2nd July 2018 Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina26th June 2018 Nigerian fans dey yab Argentina for social media as dem comot for World Cup1st July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
!— Urama Denis (@Denco4live) January 9, 2018 End of Twitter post, 2 While Oluwasegun Michael say if government no give justice to di people, then e go be like dem dey call a, fool: Skip Twitter post, 3 Someone came on air and confessed to killing Nigerians and my president can do nothing but send and commandos to catch these culprits @MBuhari @ProfOsinbajo u have really tried for calling me a fool pic.twitter.com/0TRMPHOkcj— Oluwasegun Micheal (@segunnababa14) January 8, 2018 End of Twitter post, 3 All dis one dey come as di President talk-talk person, Garba Shehu talk for statement say dis killings for di country dey pain president Muhammed Buhari well-well and e no fair as people just dey criticise im no dey do anything.
Im deny di accuse wey say im allow di Gupta family, to "seize" di state and say im sell di kontri.
aul Biya wan do surprise broadcast to Cameroon pipo 10 September 2019 Wia dis foto come from, Anadolu Agency/Getty Images Wetin we call dis foto, President Biya don dey for power since 1982 President Biya wan give surprise message for kontri pipo today but all man di di wanda why for dis kain taim for year and weti e wan tok.
2011-12 last 16: Chelsea gree-die spirit Aggregate 5-4: Napoli 3-1 Chelsea/Chelsea 4-1 Napoli AET Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Chelsea overturn three-goal first-leg defeat against Napoli to win dia only Champions League Two goals from Napoli Ezequiel Lavezzi and Edinson Cavani header cancel out Juan Mata early volley for di San Paulo Stadium wey give di Italian side di advantage.
Im Real Madrid side bin win Guardiola Barcelona 2-1 for April 2012.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: People dey protest for Nigeria national assembly18th January 2018 Nigeria: Benue State ban anyhow waka of cow10th January 2018 Herdsmen: Governor Ganduje don invite dem to come settle for Kano5th February 2018 Benue Militia: Government nack N5mn reward for gang leader head2nd February 2018 "If I wait, dem for kill me" - Benue victim15th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you53 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
There are thousands of increase in the number of cases daily with few tests and no proof !
Skip Instagram post, 1 JUS TALKED 2 MY BIG HOMIE...
"E di do everytin for make sure say woman dem born and na so woman weh e no fit get belle di komot even from Yaoundé for kam get Yabene e merecin", Ndoutoumou Ndouop Jean tell .
Wilder neva too change, so di result of dis fight go depend on di success of failure of di changes Fury don make.
Why Ozil no wan play for Germany again German club reject Pogba to play for dem "I dey sorry say I collect di watch."
Im say dem dem shift am go back so di party go fit do all di tins wey dem suppose do.
Many of dem begin tok say Covid-19, wey dem bin tok say na "soldier" of God, na wake up call to humanity, including Muslims, to "return to God".
Trump want make African companies too see how dem too go invest to benefit American people, like South African company Sasol wey dey build $9 billion petrochemical plant for Louisiana for America.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di World Health Organization (WHO) currently tok say only two groups of pipo suppose wear protective masks, dat na; Those wey dey sick and show symptoms of covid-19 like coughing and sneezing.
Spain first match or World Cup na against Ronaldo's Portugal on Friday.
We don isolate am and we dey run di test" Skip Twitter post, 2 UPDATE ON #COVID19Lagos - A SUSPECTED CASE IS IN ISOLATION - PATIENT IS A NIGERIAN WHO RETURNED FROM FRANCE - SAMPLES COLLECTED - TEST IS BEING RUN - AWAITING RESULT - @ProfAkinAbayomi@NigeriaGov@jidesanwoolu@drobafemihamzat@OsagieEhanire @Chikwe_I @EpidAlert @Mr_JAGs pic.twitter.com/ww4200Jq4W— LSMOH (@LSMOH) March 5, 2020 End of Twitter post, 2 Nigeria confam im first coronavirus case on 27 February.
Wetin we call dis foto, 'One People One World' na Femi Kuti 10th album.
Antonio Conte na Inter Milan new manager Former Arsenal player Jose Antonio Reyes don die Hazard wey score 110 goals for 352 games for Chelsea say to leave di Bluse "na di biggest and toughest decision wey im don make for im career."
Another thing we de for inside dis tori 'Cameroon army video': Amnesty International say dem get evidence of soldiers wey kill women and pikin13th July 2018 University of Bamenda say Cameroon army no kill five students13th July 2018 Anglophone crisis: Gunmen attack defence minister e convoy13th July 2018 Anglophone crisis: Why Cameroon refugees for Nigeria deny goment assistance6th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Types of Nanny "Nannies dey different from house keeper' according to Akinboboye.
See list of those wey don fall out wit dia 'Godfathers' - Godwin Obaseki tori for Edo State news no dey new to Nigerian Govnors primary election - See list of those wey don fall out wit dia 'Godfathers' Moseph Ekine 13 June 2020 Wia dis foto come from, OTHER Wetin we call dis foto, Oshiomole, Obaseki, Tinubu and Akpabio don become Nigerian Govnors at some point Obaseki, Ambode, oda Nigerian govnors wey don fall out wit dia 'Godfathers' In times like dis, words like 'life na dynamic', 'dis no dey personal' and 'na for di good of di party' come to mind if you dey follow politics matter inside Nigeria.
No soldier die for di attack and e no clear if anyone wound.
Di husband and wife get three pickins together.
Muhumed Hussein, the Norwegian Refugee Council (NRC) Country Director for Uganda tell BBC say this situation no go change, so long as peace no dey South Sudan.
Another thing we de for inside dis tori Jussie Smollett attack: How Bobrisky, Tonto Dikeh and odas react30th January 2019 Jussie Smollett: Empire TV show don suspend di actor22nd February 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers47 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Ghana 100-year-old Imam who go to church14th May 2019 Ghana police borst Chinese woman who allegedly dey smuggle rosewood8th May 2019 Di boy wey dem kidnap from im family to guide blind beggars for Nigeria19th May 2019 New Nigerian Passport wey fit last 10 years don land29th April 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
She be two-time Africa Movie Academy Award nominee.
Theresa May wan make woman act as James Bond
"E been worse under military rule, but na sometin wey goment suppose chook eye inside," na so Mr Benjamin add.
Di synagogue dey for Pittsburgh's Squirrel Hill neighbourhood.
Cameroon di produce 8000 ton for electronic waste but dis e waste company de collect only 50 tons per year.