text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Kelechi Iheanacho score goal for match wey 'new' VAR referee officiate Di second goal wey Nigerian striker Kelechi Iheanacho score for im club Leicester na one wey English football must write for dia history book17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Armed men come meet am say make e surrender dem but im no gree. |
E say make di youth dem for inside di country change di way wey dem dey think and look for better way to better for life, instead of to carry all di money wey dem dey save, put all take travel go Europe. |
Dem also arrest one native doctor wey dem claim say dey supply charms give di group. |
Ghana don reverse TV License prosecution 11 January 2018 Wia dis foto come from, AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Man dey sit for in TV repairs shop dey watch TV Di Governing Board for Ghana Broadcasting Corporation direct management for statement inside sey make dem shun di plans say dem go want prosecute menerz wey no pay demma TV License fee. |
Another thing we de for inside dis tori Canada asylum ruling no good for Nigerians - Lawyers22nd August 2018 Birth tourism: Trump no get power to end citizenship by birth - US Speaker31st October 2018 Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship30th October 2018 Canada say no be offence to sell, use or smoke gbana again17th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Rivers govnor Nyesom Wike bin post for Facebook say e dey pray make di tin dey peaceful. |
End of Facebook post, 4 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: How rat chase President Buhari from office after N2m fumigation22nd August 2017 JAMB question - How snake take chop N36 million?11th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Skip Twitter post, 1 @NTANewsNow report on NEC meeting featuring Hon. |
EU say all dis wahala wey happen for di election show say time don reach make Nigeria siddon yan how to change tins inside di electoral process. |
Dia work bin bi na for run every day affairs for de federation, adopt new laws and organise elections. |
Di 3 pipo who fit become Atiku running mate for 2019 election Wetin we call dis foto, Peter Obi don dey office of di governor of Ananbra three times E neva reach one week wey PDP nominate Atiku Abubukar as dia presidential nominee for inside hot primaries wey last almost di whole day. |
China dey ban burial for land and dey destroy pipo coffin |
Olubummo talk say policemen from Ido-Ekiti Divisional Headquarters don go di place where di attack happen. |
On 31 July 2019, Tayo Amusan resign im position as a Director and Chairman of di Board of Directors of Resourcery Plc. |
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 End of Twitter post, 11 Nigerians around di world don dey call on Ellen Degeneres to appreciate Josh on her show The Ellen Show, for im talent for di challenge. |
COP 24: Why Africa must pay attention to climate change |
I dey happy say notin do you and your delegation." |
Somalia attack: Some rescue workers dey complain |
5.All submission must be di original work of who dey apply for di competition and you must obey di rules. |
Another thing we de for inside dis tori Prince Harry and Meghan Markle go marry27th November 2017 Prince Harry and Meghan Markle don show For public together25th September 2017 Royal wedding: Prince Harry tell im brother William to be e best man26th April 2018 Meghan Markle don do her final show for TV series Suits26th April 2018 Royal wedding 2018: FA don announce who go replace Prince William to give cup18th May 2018. |
Two defendants for California, Valentine Iro, of Carson, and Chukwudi Christogunus Igbokwe, of Gardena, chop charge say dem dey operate moni-laundering network wey don transfer at least $6 million yahoo moni go Nigeria, prosecutors bin tok. |
Skip Twitter post, 1 I am grief-stricken over the death of Kofi Annan. |
Police sef say di uncle don confess say im rape di girl. |
1981 Wia dis foto come from, PA Wetin we call dis foto, Newlyweds, Prince Charles and im bride, Diana, Princess of Wales, dey go Buckingham Palace afta dia wedding ceremony for St Paul's Cathedral for London Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
Ontop Nasiru mata, Ofulue say di problem be say im neva carri im mata go to di right pipo wey dia work na to collect complain forward am to di necessary place wey dem go solve am. |
Another thing we de for inside dis tori Liverpool win Premier League: Reds 30-year wait for top-flight title don end25th June 2020 Man City v Liverpool: Wetin be guard of honour wey Guardiola don agree to do?2nd July 2020 Premier League news: See wetin di league dey do to allow black pipo become managers29th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Activists don talk say dem don comot triple talaq for many Muslim countries but the custom still dey full ground for India. |
Where consent no dey, rape don shele. |
For age 21 Leanne neva still reach orgasm before. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Over 56,747 drivers license dey wey dem neva come collect16th March 2018 Apapa traffic: Nigeria don extend presidential marching order to clear hold up14th June 2019 Lagos Otedola tanker fire: FRSC go prosecute company wey get fuel tanker wey explode29th June 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
'Brighto say im love me' dat na wetin Dora tell Lucy as two of dem lie down for di garden on Tuesday morning. |
If you don see di film, Black Panther, dem be like di Dora Milaje wey dey bodyguard king T'Challa. |
Di opposition for Zimbabwe don call for protests ontop di condition of di kontri, and dem don accuse di goment say dem do di economy anyhow. |
" Las, las e go be im decision , but even if e need to leave - then we need to honour am like wetin England do wit Wayne Rooney." |
"Opportunities go come, sponsors or promoters go want them when dem don become heroes and role models." |
Tottenham go play for home against Watford on Monday by 8pm. |
York don comot 91-year dance ban 28 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di law wey dem just comot na di Cabaret law For Monday, di mayor for New York, Bill de Blasio, take hand sign say make dem comot di law wey don ban dancing since 1926 for di US state. |
2019 Elections: Dem pay Simi and Banky W to support President Buhari? |
Kano govnor send 36 perm secs go NDLEA for drug test 27 May 2019 Wia dis foto come from, Abubakar Aminu Ibrahim Wetin we call dis foto, Governor Ganduje and one of di perm secs after swearing in Kano state govnor Abdullahi Ganduje don send di 36 permanent secretaries wey im just employ go di National drug law enforcement agency to do drug test. |
Fayose know PDP was going to lose Ekiti? |
Zimbabwe Herald newspaper dey report say e no dey clear why di family dey sell dia property, but di business empire wey dem build during oga Mugabe 37 years for power, don dey face court case because of igbese. |
Dis kana behaviour happen for Far North wen ruling party hold meeting for de region for Maorua las week. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook grant: How to apply for Facebook Small Business Grants Programme to dash N500m grant for small businesses wey Covid 19 kpafuka in Nigeria26th August 2020 Nigerian schools reopening: Latest on resumption date for wen universities go start as FG tok25th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Joel Embiid: Di Cameroon player wey don make NBA record |
hrissy Teigen, John Legend wife block one million pipo for Twitter sake of dis reason 15 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Chrissy Teigen is married to award-winning musician John Legend American model Chrissy Teigen say she don block one million pipo comot her social media account because dem dey worry her and now she no get dia time again. |
Dem dey lay dia lives for all of us and e dey very sad say some of dem don abandon fight for war," Senator Ali Ndume bin tok. |
Tori be say di way dem dey use donkey skin for Chinese traditional medicine don cut di donkey population for Africa to half, over di past 20 years. |
Oil bunkering and cult fight fight dey happun well well for Rivers State, Nigeria. |
Nigeria v Germany: Falconets lose dia opening match for Women World Cup |
Skip Twitter post, 1 PHOTO NEWS: Images from today's signing ceremony of @NNPCgroup's Condensate Refinery Strategy Programme (CRSP) Front End Engineering Design (FEED) Agreement. |
Another thing we de for inside dis tori Kano Governorship Tribunal: Court declare Ganduje winner of 2019 election2nd October 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Rivers Governorship Election results: Court reject AAC request to stop INEC from collating results20th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, Bishara na anti-FGM campaigner afta she try to cope wit wetin FGM do her. |
Wia dis foto come from, Presidency Security As Commander-in-Chief, my primary concern na di security of di kontri and di safety of our kontri pipo. |
Oga Gbadamosi of di ADP tok mostly about how federal goment suppose comot hand for things liks education wey di state goment fit handle. |
Ghana cedi depreciation nu make a 'weak' but we san go arrest am - Akufo-Addo From that perspective you no fit attribute de appreciation of de cedi to de Ghana cedi. |
E reach about hundred pipo wey show to attend di session and plenty more pipo bin watch am live ontop BBC Pidgin Facebook page. |
Na only one winner go dey and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. |
- Buhari on "Nigeria food crisis": Spaghetti pasta, vegetable, Egusi soup to grocery & restaurants - "Food" prices go continue to increase inside Nigeria in coming months? |
Robbie later announce dia marriage wen im post instagram picture wey show dia wedding ring. |
Vee, Neo and Nengi open up on 'relationships' Vee tok say one of di tins wey make an and Laycon to gel for house na im music and im intelligent and mature nature na im make dem close. |
But di officials for di council say she break di law of dia assembly as dem no dey allow visitors or observers follow dem siddon. |
"If Nigeria no do anitin about fake news, time go come wia pipo no go believe wetin dey for news again," di vice presido tok. |
Wia dis foto come from, Mamman Daura Wetin we call dis foto, Mamman Daura Analysis from BBC tori pesin, Halima Umar: Plenti tok-tok bin don full ground afta President Buhari open di door of di Villa for Mamman Daura and im family to come live for one apartment wey dem call Glass House. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon goment bi 'restless' afta EU Parliament resolution22nd April 2019 Maurice Kamto: UN, Amnesty, rights groups di condemn yi arrest and others say make goment free dem30th January 2019 Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala3rd April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, TWITTER/@DAPOSANWO Wetin we call dis foto, Di plane bin wan land for Abuja wey di door begin shake-shake. |
ASUU strike: When e go end? |
''If we collect N1,000 from one company to treat ten pipo but las las na N2,000 we spend, we go pay N2,000 sake of say we don sign contract'', na so doctor tok. |
Why government ban plastic bag for Kenya 28 August 2017 Wia dis foto come from, AFP The ban on top plastic bags for Kenya take effect today August, 28. |
World Sickle Cell Day 2020: ‘Di pain of sickle cell be like say pesin use hammer dey knack nail all over your body’ |
"We don receive plenty- plenty beg-beg and some prisoners talk say dey wan move from one prison there to another." |
Dis reduce na afta Nigeria goment trough di military tier rubber dia campaign against Boko Haram for 2015 wit international support. |
Producer: Mansur Abubakar Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: 'I no dey supervise Ruga settlement establisment'29th June 2019 You sabi wetin 'open grazing' be?10th January 2018. |
Di match come continue, but when another two Vitoria players collect red card just 11 minutes before di whistle blow, di referee cancel di match. |
I hereby express my regrets for doing so.1/4— Femi Fani-Kayode (@realFFK) August 26, 2020 End of Twitter post, 1 On Tuesday, Fani-Kayode bin visit journalist for conference to tell dem as im dey waka south south state to dey monitor di project of governors for di states wey dey di region. |
Agriculture, Energy, Transport and Tourism dey agenda Still on di investment matter, as many countries dey look to invest for Africa. |
How Zlatan Ibrahimovich score fantastic goal for im first LA Galaxy match |
Helicopter jam plane for Mallorca, kill seven Pipo |
G General Elections : General Elections mean say dem arrange election for di whole kontri for different levels. |
Another thing we de for inside dis tori 1:28 Video, Nigeria: "I teach myself Fashion Illustration"- Okhai Akhigbe, Duration 1,289th January 2018 1:12 Video, Meet di 13-year old gele and make-up expert, Duration 1,129th October 2017 2:03 Video, 'I dey breastfeed, I dey cut paper': See how dis woman change paper to money, Duration 2,0322nd December 2017 Uganda wan ban wedding reception8th December 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Di condolences dey pour in thick den fast for di fast rising star Ebony from Ghanaians and colleagues wey dey di industry inside. |
Some women wey bin dey circumcise girls for Illorin, di Kwara State capital north-central Nigeria tell us why dem bin dey do am.. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For Sweden, Germany, Spain, Portugal, Ireland na crime to flog pikin Some tins you fit do aside from flogging Sabi pipo say di first tin to do wen you vex na calm down first, leave di mata den come back handle am wen your eye don clear. |
ria gofment wan block milk importation 24 July 2019 Wia dis foto come from, Philip Ojisua Wetin we call dis foto, Godwin Emefiele say im don meet some of di bigest importers for Lagos on top di mata Govnor of di Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele, don confam di bank plan to block foreign exchange to take import milk. |
Wia dis foto come from, ANDRE BLAISE ESSAMA For France, dem dey celebrate Gen Leclerc for di role wey im play to rally sojas for di 1940s for France colonies back then to fight di German occupation. |
E say dis decision na to show everybody say de, ready take di education of im pipo serious well-well, especially di youth dem and na im make dem put big money for book mata: "we don spent over N70bn to build and equip our schools. |
Tori be say anger and vex don dey among group of sojas about dia pay and ontop di continuing fight with jihadists - add join di way many pipo no happi wit di former president. |
Im enta Instagram to announce di good news. |
Im grandfather, Muhammad Sanusi I, sef chop sack wen political authorities for 1963 tok say im no dey respect dem. |
Just now de funeral companies, Kingdom Blue, Kings and Queens, funeral services and Black Phoenix say deh trick dem for join de resurrection game for kain-kain ways. |
Dem gbab Aminu Yaminu wey im nickname na Tashaku on Friday for di capital Makurdi. |
Halloween na festival of Samhain, wey be olden days Celtic religion for United Kingdom and oda parts of Europe. |
Karius mistake no stop, as im allow Gareth Bale shot pass through im hand enta net to give di Spanish club di Champions League title. |
Ghana ‘accident and alatsa’ car importation ban bore car dealers 4 March 2020 Wia dis foto come from, Ghana Ports and Harbours Authority Government start de process which go ban de importation of cars wey chop over 10 years den accident cars. |
Which time coronavirus vaccine go dey? |
Di tok-tok between Egypt, Sudan and Ethiopia over how dem go operate di dam and fill don reservoir neva make progress since four years - and di US don dey try to settle di mata. |
BBC Pidgin go contact di winner of di competition anytime between 10 to 12 September 2018. |
Over 48 years now, he come turn champion of unpopular and unfashionable causes. |
Im say di small di small informate wey im get be say no be for inside di hall where di 'call to bar' ceremony dey take place na im dem send di lady comot. |
Sex Abuse: Rivers court sentence man wey rape eight years old to six years for prison 9 July 2019 Wia dis foto come from, BBC State High Court for Port Harcourt Rivers state Nigeria, don sentence one 33 years old man, Obilor Felix to six years imprisonment without option of fine afta im rape one eight year old girl. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.