text stringlengths 21 14k |
|---|
Gofment wan build 4m houses for Nigeria by 2023 See how much you fit use build house for Nigeria Madam Farha say more dan two thirds of Nigerians dey live for poor settlements wit lack of basic amenities and dis kain anyhow places wey poor Nigerians dey live dey make her cry. |
Good speeches no dey build nation |
Dem must get access to lawyers and interpreters if dem need am, and dem suppose protect witness dem and victims from attack wey fit happen because dem talk," dis na wetin Ojigho talk. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Sea pirates kill three for Bayelsa24th September 2017 Video, Nigeria Customs seize guns for border11th September 2017 US Navy ship and oil tanker jam near Singapore21st August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration por... |
Dis one go also correct all di mess up way don follow young pipo before now and show say we change how tins dey go, Dis one na serious privilege to serve for Oyo State and I dey thankful say di govnor nominate me." |
'I bury 34 corpses in just four days for Kano' mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 34904974 cases 1033516 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of c... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 And no be only people for Cameroon believe di tori. |
Nigeria Police bin release statement on Sunday say di five gang leaders and some of di oda 17 suspects wey dem arrest ontop di robbery, confess and give statements say dem be political thugs of Senate President Dr Bukola Saraki and Kwara State Govnor Alhaji Abdulfatah Ahmed. |
Tension dey high for di state since afta Saturday elections and some pipo tell BBC Pidgin say dem neva comot from wia dem dey leave for 3 days now. |
Deh say na yi send pipo for burn de camp. |
Ozo get 19.11% while Trikytee finish bottom wit 4.10%. |
"Goment get for make sure say deh promote and protect human rights and make sure say punish de pipo weh deh di violet de rights, all side goment and armed groups", Agbor Balla add. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, On 21 November, more than 200 Cameroon people na im land for Yaounde Nsimalen airport from Libya Mr Wilmot add say im organisation IOM get wetin dem call Voluntary Return Program for any person from Ghana and all West African countries like Senegal, Nigeria, ... |
Canada three major political party, di ruling Liberal party, di Conservative Party of Canada and di New Democratic Party dey support economic immigration but get different policy. |
Skip Twitter post, 1 I have just been contacted by my lawyer Ricky Tafa that the case against me by the inspector General of Police in Lokoja has been transferred to Federal High Court Abuja. |
Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet 11 February 2019 From Cardi B to Jennifer Lopez, celebs no come play for di 2019 Grammys red carpet at all. |
"All di people wey dey commit dis crime, for me... must not escape justice from ICC... e no dey enough to just condemn am," na wetin Mr Ouattara talk. |
When person die, if im don give permission before-before, then doctors go harvest di organs quick-quick, give am to those wey need new organ to save dem life. |
Dem don criticise Afghan and US authorities as well as human rights organisations say dem no gree address di mata. |
Vitoria Mario, bin start online fundraiser on 1 August afta she look right, look left, see say she no go fit afford money to use go school. |
Twitter worker comot Trump for Twitter Donald Trump 'shithole' talk dey make people ginger Woman wey give Trump middle finger don lose her job Ms Daniels, wey her real name na Stephanie Clifford, na popular blue film actress for US. |
El-Zakzaky fate dey Buhari hand, no be court |
Downey wear di suit for di Iron Man feem wey Jon Favreau direct and dem release for 2008. |
But e no mean say make users dey fear. |
Dem grant both suspects Ghc1 million bail plus three sureties, wey dem for justify one. |
Why Taylor Swift disappear from social media |
Another thing we de for inside dis tori Togo: West Africa leaders want peace30th November 2017 West Africa leaders dey do ECOWAS summit for Nigeria16th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young in... |
Zealand: Jacinta Arden don get belle 19 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Jacinta Arden na di youngest Prime Minister for New Zealand since 1856 and go be di second woman world leader for history wey go born when she dey office New Zealand Prime Minister Jacinda Ardern don announ... |
How many pipo e don infect? |
During di same period, wey over 22 million Americans file for unemployment. |
Why women dey live long pass men Who be Sadiya Umar Farouq Oda women wey dey di list from oda part of di world na 1) Precious Adams- Ballet dancer, US 2) Parveena Ahanger - Human rights activist, Indian-administered Kashmir 3) Piera Aiello - Politician, Italy 4) Jasmin Akter - Cricketer, UK/Bangladesh 5) Manal AlDowaya... |
Today, open defecation for villages pass times two that pipo for township but di impact of pipo wey no dey use toilet na pipo fir for township go feel am pass, wey dey worry places like Lagos wey pipo full like sand. |
Amnesty International tok say her husband bin dey beat am and refuse to divorce am and police no listen to her complains. |
Barca dey ask Neymar22nd August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I l... |
She dey like my sister; I go protect her. |
Weti communities get for do Dr. Yap say e good plant fever grass for protect dia house, clean around de compound as snake no di hide for clean place. |
Some of im popular songs na Thinking Out Loud, Sing and Shape of You. |
Wetin we call dis foto, Na high jump sport Vitalis dey do wen im dey young wey cause accident For di hospital wey dem rush am go, doctors dia try well-well to save im life because di condition dey critical. |
Lagos Waste Management Authority don tok say no need for panic about ontop di partial closure of di bridge as one lane go dey available for movement at peak times. |
E deserve to win di World Cup. |
Another thing we de for inside dis tori Jussie Smollett get case for im head as im lie give us - Police21st February 2019 Jussie Smollett attack: How Bobrisky, Tonto Dikeh and odas react30th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet ... |
Electricity But for light mata, Precious Elekima of Social Democratic Party SDP say if im win, im go bring like 6 turbine truck within four weeks, install am within 13 weeks and within six months evriwia go enjoy constant light. |
Court grant Maurice Iwu N1bn bail Na manual election we do for 2019 - INEC "Di Commission frown face for di REC intention to join politics. |
But later one sensational headline for US media comot say di North Korean leader dey in critical condition after heart surgery. |
Health workers too follow join for those wey don catch Lassa fever as e don kill three for Ebonyi State, one for Kogi State and one doctor for Nasarawa State. |
ria 2019 Elections: INEC say dem don pay all confam Ad Hoc staff dia allawee 12 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di join bodi ontop election mata for Nigeria di Independent Electoral Commission don deny tori say dem never pay di Ad Hoc staff wey follow dem work for di election wey happun on February 26 a... |
See videos from di wedding Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram He asked for permission to open her face how cute! |
Di street sweepers of Abuja8th February 2018 Nigeria Central Bank say small mint money go soon enter market27th February 2018 Nigeria: See pako schools wey dey operate for Abuja13th February 2018 Nigeria: How school bus take burn kill two pickin for Abuja2nd February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before yo... |
Wia dis foto come from, Agbodemu Ibina say di mother of Rosemary leave am small to enter house and before she comot di girl don disappear. |
For Ghana, women don dey challenge dat idea as dem don begin dey put hand inside di truck business. |
I no 'craze' reach to try overtake Roger Federer - Nadal Three: French Open 2010-6 hours and 33 minutes Wia dis foto come from, THOMAS COEX/Getty Images Wetin we call dis foto, Santoro bounce back afta im lose di first 3 points to win di match E take Fabrice Santoro 6 hours and 33 minutes to beat Arnaud Clement, for di... |
Shock as Ngugi wa Thiong'o no win 2019 Nobel Prize Three magic wey end 'Africa longest war' Ethiopia army chief don die for coup attempt Na total of 301 candidates dem nominate for di ogbonge award, including 223 pipo and 78 organisations. |
Dis two APC leaders dem bin back Obaseki during im first term election for 2016 sake of say na oga Oshiomhole bin bring am to power. |
Report say pipo bin see am earlier before di break but now dem no see e break light again. |
"Competitions dis year plenti and as usual di target na to win. |
Wen e start, I bin wan leave am, then I late to give up. |
Another thing we de for inside dis tori Xenophobia: Nigeria get liver to quarrel wit South Africa?13th September 2019 Yemi Osinbajo Pidgin wear cap cross leg hold walking stick dey look ya face26th July 2018 FG go put soldiers for highway - Osinbajo14th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ugh... |
Dis na some of di big big senators wey lose dia seat and no go return to di next National Assembly wey go start on May 29th. |
Before she retire, dis na some ogbonge tins wey she achieve 36-year-old Onika Tanya Maraj-Petty aka Nicki Minaj bin start her music career for 2004 but she drop her first studio album, Pink Friday for 2010. |
Inside di tweet, im dey joke about rape and how pipo dey sleep wit small-small pikin. |
"I just pin dey observe," na wetin Joshua, wey dey 28 years talk. |
Dis helele contribution im do na im follow make am Deputy Minister to di Deputy Prime Minister, Minister of Justice for Cameroon for 2004. |
Wen time bin dey wey I dey make more money than di man wey I bin dey date, I go share bill or pay for di date. |
Many fire fighting engines na im dey rush towards di spot while authorities neva tok wetin cause di fire, according to local report Ghana suspend policy to shutdown Nigerian shops as Nigeria plan to recall ambassador Why I lock-up my pikin inside my house car garage for many years Wetin we know about dis beautiful Nige... |
My cartoon no mean any harm for Hanan Buhari marriage - Bulama Timeline of di battle to occupy di govnorship seat of Edo state Wetin Really Happun Gana di most wanted criminal and im gang dem bin dey go Makurdi to formalise dia second Amnesty programme wit di state goment. |
Thanks for your support & prayers.— Chibuike.R. |
Di 36-year-old Togolese striker don play only two times for di club since dem sign am for February, and im no score any goal until di global coronavirus pandemic make di league shut down. |
She say na mainly market men and women dem dey target, and di capital Abuja na better place to start, before e go spread di whole kontri. |
"We no go accept dat one!" |
Dis Nigerians na minority, dem no represent di values of our kontri, and I plead with dem to change dia ways." |
Video producers: Yemisi Adegoke and Joshua Akinyemi Another thing we de for inside dis tori 2:45 Video, 'Boko Haram kill my soldier pikin', Duration 2,4530th July 2019 Nigeria oldest prisoner don get freedom7th June 2019 1:32 Video, "Wetin my eye see inside Nigerian prison", Duration 1,3215th November 2018 De one we de... |
We need to empower them to speak out.Many suffer silently. |
But dat fit no be all di tins wey Nigerians fit gain from dis agreement. |
Wia dis foto come from, Chip Somodevilla Wetin we call dis foto, President Paul Biya bin condemn di violence wey happen for early October for di English-speaking region of di country Another thing we de for inside dis tori Why Southern Cameroon wan comot1st November 2017 Video, See video of protest for Southern-Cameroo... |
oronavirus-Virus: WHO, NCDC, Medical experts advice West Africans on how dem fit protect themselves against di COVID-19 disease 26 February 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Themal scan to detect pipo wey get Coronavirus Coronavirus don dey spread small small to Africa as Algeria don join di list... |
Famers and herdsmen don suffer plenti security palava for di hand of bad gangs for di north west region of Nigeria and dia trademark na to raid villages, steal cattle and kidnap villagers. |
"Many times if farm work no dey, dem dey comot go pluck herbs and plant, e get pipo for our village wey dey buy for dia animals and to use themselves, so I tell dem say make una go make money for unaself today den tomorrow we go farm, I no know say dat instruction go lead to di death of four and wounjure di rest." |
Secretary of State Mike Pompeo say di US make di decision sake of say China dey "tiff" intellectual property. |
Why I sponsor bill make goment officials send dia pikin go public school |
Na national ballet calm pipo dia anger small with dia beta performance weh e display dance form different parts for Cameroon. |
But for 2015, one FIFA committee suspend am from everything wey get football connection for six years after e say Blatter collect one wayo money of $2.1 million from former UEFA oga, Platini. |
E also yan give say di measure na to increase security for di National Assembly to prevent any security wahala. |
No be small vex dey vex women for di kontri as plenti of dem enta Whatsapp groups to complain say gofment dey punish dem. |
End of Facebook post, 1 Meanwhile, pressure group, Concerned Law Students which Ken Donkor dey lead, want make Parliament scrap di entrance exams completely sake of di General Legal Counsel for Ghana dey use am deny students demma right to education. |
Michael Oluronbi: Nigerian pastor for Birmingham wey rape children dey go jail for 34 years |
E no be my intention say I go disobey di boss or anything like," di 24-year-old Spaniard reveal. |
As at 27 April, 2020, di kontri get 1337 confam cases of coronavirus, 40 pipo don die and dem don discharge 255 pipo. |
EFCC Acting tok-tok pesin, Tony Orilade wey confam di release of Omoniyi Temidayo Raphael (AKA Zlanta Ibile) and three odas give BBC Pidgin, tok say dem get correct evidence to take carri Naira Marley go court sharperly, sharperly. |
Di sack na afta di blocking wey security pipo bin go do for National Assembly. |
Wia dis foto come from, Isaac Kasamani/AFP/Getty images Earlier, police fire tear gas give some protesters wey gather for di capital Kampala even before dem start di debate. |
For de hearing today, Olivier Bibou Nissack, tok-tok pesin for Maurice Kamto say drama bin bi for court wen judge Gilbert Schlick for control chamber reject de case. |
While you were away, there was noise from d usual quarters. |
Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking Dem no support media player for your device Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking 21 August 2019 She sabi some Nigerian languages and nowadays her fitness regimen no be hia. |
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram and Nigerian Army dey fight for Giwa Barracks, Maiduguri26th April 2018 US Human Rights report say security use too much force for kill for Cameroon25th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 V... |
English teams show demself well-well yesterday and now di ones wey dey play today dey hope say e go be di same for dem.18th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,... |
About 86,261 pipo don also recover. |
Elong weh e get MBA degree for competitive intelligence and e work for some company dem before e start e own, tok. |
Di study find out say di deaths among men dey little bit higher compare to dat of women. |
World Youth Skill Development: 'No shortcut to success' 15 July 2019 Cardboard house with electricity na tech project wey Simon Peter of State Primary School Sandfield Borokiri Port Harcourt do. |
E no dey give dem money. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.