text stringlengths 21 14k |
|---|
Make dem come up with anoda alternative route because we no dey comfortable with dat route after wetin happen for Nembe few days ago when PDP go campaign dia." |
Wetin we call dis foto, Monica Dongban-Mensem (centre) received training from authorities to qualify as a traffic officer Wetin she find out really shock her. |
Fire fighters tell BBC say area boys no gree dem enta inside to quench di fire. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 According to him, religious leaders must to make available hand sanitisers, handheld thermometer checks. |
Saraki say di National Assembly go investigate di crisis for south-east, im tell Nigerians to find di right solution to di crisis instead of make am worse. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many women dey do sex work for night for many parts of Nigeria Some women feel say dis law dey reduce di money women fit make but Olamide Abe wey be law student for Nigeria tell BBC Pidgin say di law make sense as e dey protect women. |
"Di guidelines na necessity in order to safeguard public health, make nobody look am like say na means to block pipo right to worship." |
Letter to My Unborn Child Dem release di song for 2001 afta Tupac don die but e tok to im unborn pikin about di wahala wey im don see for im life. |
Macron tell Gassama thank you, give am medal for im bravery and even give am job for di kontri fire service. |
19 March 2019 Almost everibodi for Nigeria wey dey use fuel for one tin or di oda and di only place for pipo to buy am na from petrol station. |
Ghana: Wetin you suppose know about swine flu Success for Ghana penis surgery Ghana don join countries dem wey don record XDR-Tuberculosis Trachoma na disease wey fit infect pesin and na fly and human touch dey spread am, and na mostly wia poverty and clean water and sanitation no dey e dey happun pass. |
Fela Kuti: Di musician wey goment fight yesterday, dey celebrate today |
We get everything from im Plan A, Plan B, Plan C. We get everything up to Plan Z." |
Notre Dame Cathedral: President Biya send message, kontri pipo di mock'am |
See who dem be - Cameroon separatists don kill five pipo dem say be ‘black legs’ in one week - See who dem be 13 August 2020 Afiri Comfort, Treasure Keno, Peter Njakah Chuisih, Tanjoh Christopher, Pipayou Ibrahim, dis na five pipo weh separatist kill say deh bi 'black legs'-spies for goment and barrier for Southern Cameroon independence. |
End of Facebook post, 1 Literary Awards 1. |
For over 30 years now, she dey live wit Cerebral Palsy dem born her wit. |
Slater come dey insist say na im set di camera on top tripod after im don already pally with di monkeys for three days inside di jungle. |
Ghana arrest 'Western Togoland' group Buhari host Ghana President Akufo-Addo Ghana Parliament drop de chamber He however add sey dem for do "homework" on countries like China, India and Nigeria on de visa-free matter but what dem go do now be sey dem go double de number of people who dey process visa for Nigerians who wan visit South Africa. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria wan increase fuel price na lie - NNPC30th October 2018 Nigeria na one of di places to buy cheap fuel for di world17th January 2019 1:35 Video, Petrol stations dey sell fuel complete?, Duration 1,3519th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?38 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
No be only Kaffy dey vex for di song, ome oda celebs dey support wetin di dancer tok. |
Three years ago im travel from him hometown for Katsina state to Abuja as im dey find beta life. |
Wia dis foto come from, EatDrinkLagos Wetin we call dis foto, Different countries dey claim say na dem get jollof rice. |
Another thing we de for inside dis tori Video, World Aids day 2018: 'I don dey live wit HIV for 15 years now'1st December 2018 Video, Autism: Di man 'wey fit see yesterday and see tomorrow'29th November 2018 C-section: Wetin dey make pipo fear to use CS born?5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin you suppose know about XDR TB According to world join bodi ontop health mata, World Health Organisation, one inside three people all over di world get TB germs wey no dey active and na only wen di germ dey active e dey lead to TB. |
Na why di majo prevention for di virus na to wash hand. |
Onfroy don go prison different time and as im dey go dey comot im dey release im albums. |
How Edo pipo vote Obaseki also tok about di role e say Nigeria President Muhammadu Buhari play to make sure say di election. |
alvin Klein's new sweater no get front and back 14 September 2017 Wia dis foto come from, SSENSE Fashion get as e be. |
It was near impossible for me to lead a normal life with a normal office job after. |
Na im be di lead character for di first superhero movie wey cast black actors Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fans dressed as characters from Marvel's Black Panther movie attend Comic-Con International on July 20, 2018 in San Diego, California. |
Ghana Immigration Service process di deportees finish wey dem all reunite plus demma families. |
Skip Twitter post, 1 We strongly condemn two outrageous criminal attacks in Accra, #Ghana, on a residential building in our diplomatic premises by unknown persons in which a bulldozer was used to demolish the building.— Geoffrey Onyeama (@GeoffreyOnyeama) June 21, 2020 End of Twitter post, 1 Nigerian community protest di demolition Some Nigerians wey dey for Ghana bin stage peaceful protest against di demolition of di Nigerian High commission staff quarters wey dey di kontri. |
For August, di woman wey her regular work na as police officer, bin dey in charge of match wey Bayern Munich play against Chemnitze,r for di first round of di German Cup. |
Skip Twitter post, 4 Heading to the moon without a spacesuit...journey mercies#simplersmarterSAFERbanking— UNION BANK (@UNIONBANK_NG) July 21, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 When the elders speak... #SimplerSmarterSAFERBank pic.twitter.com/xCgYbcniDm— UNION BANK (@UNIONBANK_NG) July 21, 2018 End of Twitter post, 5 Then Access Bank enta. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ken Saro Wiwa na one of di Ogoni nine activists who bin dey oppose Shell operation, dem execute dem by hanging for 1995 Di nine men bin die by death by hanging afta military bin do dem trial wey international community bin see as lie lie trial. |
She say dis kain thing "security pipo dem no get any excuse". |
"Parents dey cari dia children go different communities go school and dem no dey bother to teach dem dia local language," she tok. |
Na Council of Legal Education(CLE) and Body of Benchers (BOB) dey arrange di ceremony. |
Another thing we de for inside dis tori Davido collect Best African Artist for 2017 MTV EMA13th November 2017 Video, 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA13th November 2017 Egypt singer Sherine don chop ban because she yab River Nile15th November 2017 Taylor Swift don sell one million copies of her album in four days15th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers10 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Dem no support media player for your device Chale Wote 2019: Wetin be Pidgin Imaginarium? |
2001: Accra Floods De 2001 floods wey hit Accra be de worst since de 1995 floods. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria journalist don win BBC Komla Dumor award20th September 2017 Waihiga Mwaura from Kenya don win BBC World News Komla Dumor award26th September 2018 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020 2:44 Video, Traditional womb setting massage: See places wia dem dey practice am to 'help woman get belle', 2,447th May 2020. |
Say if DSS excuse na say e be weekend, dem go dey dia on week day di following week, "after all many of dem don already become customers." |
Dem quickly carry am enter intensive care unit but she die early Monday morning. |
"Wen you don finish fix de film and you no fit sell'am for get back de moni weh you don put'am for inside, and mostly na moni weh we borrow'am for njangi house and friends dem. |
Im say e good as some people don enter land start to dey farm because agriculture don better and e go help di ecomony grow. |
Di man wey don watch 1,000 football matches live Dem no support media player for your device Di man wey don watch 1,000 football matches live 27 April 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,152 hours wey don pass 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020. |
Wia dis foto come from, Lagos State goment Wetin we call dis foto, Govnor Ambode go comot for office later dis month after im spend four years as govnor of Lagos State Di match wey also feature former Under-17 coach Fatai Amun end 4-4 with players like Diouf and Obafemi Martins on di score sheet. |
ter Obi, PDP dey accuse EFCC: Who get power to freeze bank account for Nigeria? |
France President Emmanuel Macron dey come Nigeria for July and e dey hope to help ginger creativity and youth development. |
South Africa: Between Ramaphosa and Dlamini-Zuma who go help migrants? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Tiwa vex as how di promoter disturb her phone like 'Ekpan fly' wit plenti many calls before di show and afta she don perform for di party finish, just fashie her and enta voice mail. |
Maurice Iwu: Court grant di former INEC chairmo N1bn bail 9 August 2019 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, EFCC na Nigeria corruption police Federal High court for Lagos, Nigeria don grant Professor Maurice Iwu bail of N1 billion. |
Di SDP candidate, Precious Elekima say im go declare free education from primary school to university and set board of Govnorship for secondary schools for high standard to dey, so dat parents no go spend big money to put dia pikin for private schools as e be say public schools go get standard. |
Police don confam eight deaths so far inside di Port Harcourt Hotel killings. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Mr Sanwo-Olu defeat current Lagos govnor Akinwunmi Ambode for APC primary Mr Kola Ologbondiyan add say Osun election no waka well according to law and na robbery e be. |
Please come buy me Porsche — ★Ugℓу Nαke∂ Gυу (@t_riumphant) May 1, 2018 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 Chioma got a Porsche! |
Many of dem want di security agent for di area to beef up security as bad boy and agbero dem, if no get work, go dey break pipo house to steal tins. |
Senegal don change cigar packaging Why countries dey ban shisha? |
E go attend graduation ceremony for one university for di capital, Harare. |
Wia dis foto come from, Ibrahim Giade Wetin we call dis foto, Ibrahim Giade reject di election result Ibrahim reject di election result As far as I know, dis election no be free and fair because from di beginning we tok say na office we go use do di election and we go bring at least two police officers to di venue but to my surprise dem carry di election go front of Yunusa house wey show say dem get plans." |
Skip Twitter post, 1 Woman elected archbishop in the Anglican Church of Canada for the first time in history https://t.co/xZzGbvI8bj— CBC News (@CBCNews) May 14, 2018 End of Twitter post, 1 As dat one dey happen, plan don finish for America to make Melissa Skelton di archbishop of di Anglican Church of Canada for di first time. |
60 percent for kontri pipo dey around 25 years and deh no bi don born some wan wen big massa take pawa. |
Constitutional council struggle with impartiality as e judge Cameroon elections petitions Maurice Kamto defence put strong argument for support cheating for Cameroon October 7 elections Leader CPDM team Gregoire Owona explain say CPDM get big representation for all side weh e di give dem vote and deh no need for cheat for win elections. |
Sex for Grades: Me sef be victim of sexual harassment – Ekiti first lady |
Serena say she tok to oga Giudicelli on Friday, but say di decision "no be big deal". |
Rachid Benmessaoud, wey bi World Bank Country Director for Nigeria say: "wetin important pass now na to setup electronic national registry of poor families, with state-of-the art method to take target di pipo wey need am pass." |
Ivory Coast President: 'Carry slave buyers go court' 25 November 2017 New Informate 26 November 2017 Ivory Coast dia President Alassane Ouattara don raise mouth call di International Criminal Court to face criminals wey dey sell black African migrants inside slave markets for Libya. |
Di agency talk for statement say dem don see ten of di dead bodi. |
Skip Twitter post, 2 Someone said the Nigerian IC is not Issolation centre , na Issolation camp#EndCovid19ScamNow #EndCovidScamNow pic.twitter.com/pzcXkWVFzw— Ola_yolo (@EOlamz) May 20, 2020 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 How people think FG is benefiting from the economy not being fully open is beyond me. |
We shall continue the battle to protect the interest of Edo people and sustain good governance in the state.— Godwin Obaseki (GGO) (@GovernorObaseki) June 16, 2020 End of Twitter post, 1 "I go make my next move known..." Obaseki, Ambode, oda Nigerian govnors wey don fall out wit dia 'Godfathers' Why APC carry Oshiomole go court on top Edo state primaries Govnor Godwin Obaseki profile Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Edo Govnor, Godwin Obaseki dey find second term Govnor Godwin Obaseki dey find second term for office but APC screening committee disqualify am on top alleged fake certificate. |
Di main koko na say Jafar Jafar wey be di Publisher of Daily Nigeria wey release di videos wey show as di govnor dy collect moni put for clothe, appear before di lawmakers. |
A man whose words carry more weight than texts in international law. |
Dis call dey come after United Kingdom (UK) Prime Minister, Theresa May, describe anti-gay laws as "outdated" den reveal say dem go help commonwealth countries legalise homosexuality. |
ctures of earthquake wey happen for Iran 13 November 2017 Hundreds of people don die for earthquake wey happen for night for border between Iran and Iraq. |
Togo: 'We go secure those wey no protest' 29 September 2017 Wia dis foto come from, COREY SIPKIN/Getty Images Wetin we call dis foto, People for Togo dey protest because di Gnassingbe family don rule for 50 years Even as Togo opposition members dey prepare for big protests wey dem plan for di capital of Lome, government don say make di people no try am; say e go better make dem tanda for house. |
Tho one single menstrual cup fit last up to 10 years, some pipo don hala say more education dey needed before women go decide to use am. |
Ghana opposition NDC list 51 family and friends inside Akufo-Addo govment |
Wia dis foto come from, JASMIN HEASMAN Wetin we call dis foto, Di hospital put di tooth wey dem comot from di pikin mouth inside box Another thing we de for inside dis tori Baby wey dem born for train for Paris go get free ride19th June 2018 No be teething dey cause pickin diarrhoea20th December 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers34 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Di High Commission also tell Nigerians wey dey apply for passports not to use di App (myVisit) for dia appointment as e no dey work again for appointment booking. |
But one coma wey dey di tori be say di govnor insist say Kogi state no get coronavirus. |
Kano man break im friend head because e dey always call am 'village man' Mansur Abubakar , Kano 2 October 2018 Ahmed Sani and Jubril Tage na friends wey small argument lead to one almost kill di oda. |
Tori be say Arsenal neva win in dia last seven matches and dem lose 2-1 to Eintracht Frankfurt for dia house for Europa League on Thursday. |
Na sickness wey experts neva find im cure and e dey chop pipo head anyhow. |
See as celebs slay for 'Wedding Party 2' premiere Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill Kanye West dance to Wizkid and Burna boy songs for Uganda For one she wear white, anoda she wear red and di last one na like gold. |
For statement, Wolves chairman Jeff Shi praise di goalkeeper strength for "wetin be difficult time for im life." |
If a young man has not been harassed by the police in Nigeria, he has not been born. |
Di Secretary-General of NLC, Peter Ozo Esan say e dey shameful for country wey di minimum monthly salary for ordinary workers be 18 thousand naira only, senator dey collect dis kain huge money. |
Di Plateau State Chairman of Amalgamated Commercial Tricycle and Motorcycle Owners, Repairers and Riders Association of Nigeria (ACOMORAN), Alh. |
Nigeria flood 2018: Dis year flood fit tie wrapper pass di wan wey happun for 2012 |
Another thing we de for inside dis tori This is Nigeria': NBC no ban Falz and oda songs9th August 2018 Video, Falz The BahdGuy: 'My music get sense'12th January 2018 This is Nigeria: MURIC don warn FALZ to withdraw video5th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
we dey ask Nigerians make dem disregard di content of di memo as security pipo don unite to do dia job and fight di Boko haram dem" im explain. |
Im also lecture for 10 years from 1987 to 1997 for University of Maiduguri. |
Muhammadu Buhari goment deny accuse say im dey oppress Nigerian Christians |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin Africans learn for di war Professor Chukwuma Osakwe wey be di professor of military history tell BBC pidgin say di war open Africa pipo eyes to dey see wetin dem bin no dey see before di war. |
Nigerian doctors for UK dey double Mr Onu say dem dey hear di complain wey Nigerians dey complain on top di way tins be for di kontri but goment no fit change tins overnight. |
Wia dis foto come from, Odogu Emman Wetin we call dis foto, Flooding for n Akinima, Ahoada West as pipo harvest crops wey neva mature because of flood Baseme Akio from Ogovia say flood don cover all her six farms and as she no get canoe, she no get any way to go harvest di farm. |
"If you check di appropriation for 2016 and 2017, dat request no even dey dia. |
Na for July last year, Boko Haram bin kidnap di three lecturers. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.