text
stringlengths
21
14k
Libya: We dey investigate sell-sell of migrants Most people wey want leave dia country na international ships dey pick dem when dem sink for river come take dem to Italy, where over 115,000 migrants don land since 2017.
Another thing we de for inside dis tori Gay sex: India homosexual freedom go affect Africa - Nigeria LGBTQ Activist6th September 2018 Padmaavat: Why dis Bollywood film dey cause wahala inside India25th January 2018 Fake India doctor don infect 40 people with HIV6th February 2018 India man wey thief 120 television from hotels29th November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal48 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Arsene Wenger final bye-bye Dangote go like buy Arsenal, sack Wenger Di only tin wey go different from im last job for Arsenal be say na only short-term projects dey ginger am.
Nigeria: Di girl wey dey dash sanitary pads to young girls
Dem engage for 18 month before di two wey-for-be couple say dem no do again and scatter dia engagement.
Dem begin torchlight di mata wen one woman tok say im catch am dey snap picture of her leg from under im desk, afta, she come report am give im oga.
Even if doctor say make u no fast dat one no mean say u go come dey chop publicly while odas dey fast."
Another thing we de for inside dis tori Video, U20 Women World Cup: Why pipo for Nigeria no dey watch7th August 2018 Women's World Cup: England coach say shame catch am for Cameroon behaviour24th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di report identify three main groups.
Dem don open Train, road and rail connections.
"I go go anoda year and then see afta dat one, I no go too look front.
Di dollar hike bin start afta oil price crash to 30 dollars per barrel on Monday, 9 March - one of di lowest price wey oil don sell for.
Nigeria senator wan teach Kanye West history Oga Kanye, how market?
Ighalo got signed to Man U but many aren't happy with the signing but if it was Messi?
"If you meet dem for public and say sometin wit Igbo, dem no go answer you wit Igbo."
Brooklyn rapper Cardi B become di first solo female to win best rap album, for her debut Invasion of Privacy.
Wia dis foto come from, Laurene Boglio I dey feel her.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria go appeal British court order to pay $9bn worth asset give private gas firm17th August 2019 P&ID no go put leg ontop Nigeria assets - Lai Mohammed27th August 2019 Court order P&ID to close shop, forget dia assets for Nigeria19th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Fashola - "Landlords, no dey collect rent in advance" - Fashola 6 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fashola say make landlords start from July 6, 2018 to dey collect dia rent afta month end Di Minister of Power, Works and Housing, Babatunde Fashola don beg landlords for Nigeria make dem stop to dey collect house rent from tenants in advance.
uhari - ''I handle Dapchi girls better pass Jonathan for Chibok girls'' - Buhari 15 March 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency/Getty Images Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari during im visit for Dapchi, Yobe state President Muhammadu Buhari don declare say di way im government begin quick-quick action on top di Dapchi missing girls' for Yobe state better pass di former president Dr. Goodluck Jonathan own on top di Chibok girls' wey dem kidnap for Borno state.
As many as dem dey, make dem die, so dat other people will not be involve again because wetin I dey experience now, I never experience am before since dem born me.
For 1983, Book Marketing Council select am as one of twenty Best of Young British Writers.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone Crisis: 90 Separatists fighters don surrender - Disarmament Committee16th May 2019 Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon'24th January 2018 Cameroon prison riot: Group say security torture prisoners20th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Me Mueller wan find way for add speed to relief efforts, shine eye for protection and humanitarian access and how for get money for helep de pipo.
helsea fit no smell Champions League next season 2 April 2018 Wia dis foto come from, Catherine Ivill Wetin we call dis foto, As e be so, na eight points Tottenham use dey gap Chelsea Chelsea go need to take at least nine points from di 21 wey remain, if dem wan jump pass Tottenham and Liverpool to qualify for next season Uefa Champions League.
E say di reason im don organise di African Roots Renaissance roundtable five times now na to get young pipo to begin to dey think about how Africa dey and for dem to take am serious enough to do something to change am so e go better for dem.
Video of Mamoudou Gassama as im take fly from floor to floor don go viral for social media and all over France pipo don hail am.
Dis na one of di things wey President Nana Akufo-Addo promise, wen dem elect am last year.
Tomorrow we go sitdon for chair and enjoy to watch di FA Cup."
Scientists report say di average eight-minute shower dey use 62 litres; dis one na already - 70% of each person daily allowance for Cape Town.
Another thing we de for inside dis tori Swiss auction di supercars of Equatorial Guinea leader son29th September 2019 How Paris pipo taste okrika style from Africa16th September 2019 UK Student Visa: Ministers change 2012 visa rules to allow foreign students to work for two years afta graduation11th September 2019 Oxfam say Nigeria five richest men fit end di kontri poverty3rd September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Om bin don score 10 goals for im seven Champions League games against Juve while im dey Real, but im bin dey struggle dis season for Europe as im bin don score just once after im move to Turin.
Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Erm, just in case you dey find your beloved pidgin service for Twitter For one tweet, Twitter oga Jack Dorsey say di company "realize tey tey say something don pafuka for di system and dem need to look am again."
BBNaija 2020 Eviction: Nengi, Praise, Dorathy, Ka3na and oda housemates wey fit comot from Big Brother show dis Sunday
Two options na im dey open .
Dis dey come as di Nigerian goment don bash di report say dem no get evidence to prove wetin dem tok.
According to Yakubu, di officers wey dey affected na di Airport Chief of Security, Mamman Mohammed Sadiku, International Terminal Security Officer, Oni Adedamola Abiodun, Head of Department Domestic Terminal 2, Owotor Kenneth Okezie and Head of Department Domestic Terminal 1, Badejo Adebowale Ayodele.
Wia dis foto come from, Twitter/@pastorpoju Wetin we call dis foto, Poju Oyemade na di Senior Pastor of Covenant Church and Convener of di Platform Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Bernardo Silva: Di Man City player dey for hot soup ontop racism investigation2nd October 2019 Oyibo students cut black girl dada inside America school27th September 2019 Paul Pogba: Manchester United midfielder say 'racism go only make am stronger'25th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na 10 important tins wey you need know about di four days meeting wey start for January 21 to end on Friday, January 24.
Di Minister explain give say while di organised labour bin want N30,000, di organised private sector say N25,000 dem fit pay, while di Federal Government propose N24,000 and di state governors propose N20,000.
Being Black in the EU: If you be black for European Union kontris, poor house & work na mostly your portion
Manchester United sama Newcastle 4-1 for Old Trafford.
Anglophone Crisis: Group say dialogue fit stop long and costly struggle Anglophone Crisis: Na fight or deh fool pipo kill dem for Santa?
"Also di use of INEC compound and facility to declare dey unlawful and no follow di Code of Conduct wey INEC officials suppose follow."
Wia dis foto come from, JEWEL SAMAD Wetin we call dis foto, ''My hand no dey inside di Malabu bribery and corruption mata'' - former president Goodluck Jonathan Former President Jonathan fit face Italy judge?
Producers: Faith Oshoko and Onyinye Chime Video: Gift Ufoma Another thing we de for inside dis tori 1:00 Video, ‘No Nigerian kid suppose dey hungry’ - Samantha Soje, Duration 1,0013th April 2019 1:45 Video, Dog Meat: Di food treat wey Akwa Ibomites dey enjoy, Duration 1,456th April 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020.
I use bamboo pegs and wooden or metal hangers at home.
Olusola Saraki wey be godfather of Kwara politics and Senate Presido for Nigeria Second Republic (1979 - 1983) bin wan continue di tradition make member of im family dey run tins for di north central state.
If skin dey touch skin wen you sleep beside your partner, e go help una dey attracted to each oda, wellness coach, Kris Ero tok.
"If dem turn am to tribal thing for social media, na disgrace, no be something we suppose to encourage.
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis one na as army confam on Sunday say three members of Shiite Muslim group die and two of dem soldiers wound for one fight for Zuba area on Saturday.
Di Thai Navy Seals wey dey lead di operation don tok say na eight boys in total dem don comot from di cave.
Im dey find am hard to eat or swallow fluids, na so di source talk.
I am so disappointed, After telling someone his was the worst I have seen then BOOM KARMA HAPPENED.. #STILLAKINGTHOU #POST&DELETE A post shared by KING-Tonto Dikeh (@tontolet) on Jul 17, 2019 at 1:12am PDT End of Instagram post, 2 Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram All These FaceApp People Una go dey Respect Una Selves oooo....watx all Dixx...Credit: @gaze_production A post shared by Daniel D Humorous Nnwoka (@deehumorous) on Jul 17, 2019 at 1:55am PDT End of Instagram post, 3 Skip Instagram post, 4 View this post on Instagram Sexy Mama!
Di commission get hope say oda schools go copy dem.
E go make you to dey start to think about other tins and you no go focus."
She don dey do dis one for 16 years since she get accident wey damage her spinal cord.
E pass 80 members na im don die since 2013, and dis one make Mali di deadliest peacekeeping operation for world.
But di first line say na "Gombe State Governor, Akinwunmi Ambode don open new Moshood Abiola wey don die, and e go show for June 12 jollification."
Recently, Turkey and di Central African Republic stop di visa-free status wey dem been give America.
Immigration na mata wey also affect plenty Africans wey dey eye to port go di American kontri.
And also di money too follow na wetin im tok Pipo still no dey believe am dem go tok tins like Well why you no hit am back?.
Another thing we de for inside dis tori Why UN dey beg for $1bn for Northern Nigeria?8th February 2018 UN Cameroon say e be important for protect civilians14th February 2018 Sudanese Refugees don pass one million for Uganda17th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"I support VAR but maybe from one angle Fernando Llorente goal na handball, maybe from di referee's angle no be so.
Di qweshion wey make dem start Pussypedia Social-distancing measures dey in place for Netherlands since 23 March, wen goment impose wetin dem call "intelligent" or "targeted" lockdown.
Nigeria: Cow no allow plane land for airport
Dis na di second colonial law wey Indian Supreme Court don cancel dis month - di court also cancel di 157-year-old law wey bin make gay sex for India crime.
From 2008 until he retire for 2012, Colonel-Major Bah N'Daou na di Director of di National Office for Veterans, Retired Military and War Victims.
Liverpool win di shootout as dia goalkeeper become di hero.
ria: Customs don seize another container of guns Dem no support media player for your device Nigeria: Customs don seize another container of guns 21 September 2017 Nigeria customs service don seize 470 pump-action guns wey dem say enter di country illegally from Turkey.
I tell her to go home wit her friend and relax say I go take di matter up, report di police officer and engage one of our organisation.
De situation bad sotei Canada and Austria don warn dia kontri pipo make deh no put foot for two regions dem.
Leroy Sane deal go ends at the same time.
But she say anytime wey she leave North of Nigeria go South, she no dey wear her hijab sake of di kain experience wey she bin see.
Ethiopia Airlines crash: Nigeria goment don ban Boeing 737 MAX 8
“We strike open eye for how goment di run justice machine”-lawyer 20 September 2019 De 'no enta court' strike helep for open eye for population and authorities say lawyers dia belle no di sweet wit de way goment di run justice system.
Afta pipo protest di increase, goment reduce pump price to N65 per litre on June 2007.
Di star of di TV show Empire, tok say two men beat am for January because im be black and gay.
Skip Twitter post, 1 216 new cases of #COVID19Nigeria; Plateau-59 Rivers-27 Abia-22 Lagos-20 Oyo-18 Enugu-17 Kaduna-11 FCT-11 Ogun-10 Ebonyi-4 Osun-4 Ekiti-4 Delta-3 Edo-3 Akwa Ibom-2 Bauchi-1 54,463 confirmed 42,439 discharged 1,027 deaths pic.twitter.com/vUSBtDjZWA— NCDC (@NCDCgov) September 2, 2020 End of Twitter post, 1 Since August na im di state don tey top di coronavirus table for di kontri.
Hisbah tok-tok pesin Yahaya Adamu tell BBC Pidgin say di bill to start to dey seize motor join beer dey with Kano Assembly and dem go start am as soon as dem pass am into law and Governor sign am.
Kano dey among di states wey don suffer from Boko Haram attacks and kidnapping issues since di palava start.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA13th November 2017 Priyanka Chopra: Bollywood actress wedding cloth to Nick Jonas long like say tomorrow no dey5th December 2018 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity16th August 2017 Michael Jackson make $75m for 12 months31st October 2017 Video, Ojo Olawale: "I bin tink say I go blow afta I win Project Fame"6th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For Australia, plenty crowds for 110 location carry placards join di protest.
Arsenal don sack Unai Emery Na Fans happy pass say Arsenal sack Unai Emery Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Arsenal neva win for Premier League match since 6 October For inside statement wey di club share for dia Twitter account on Friday 29th November dem say dem don part with dia head coach and im coaching team.
Plenty Africans don dey use am Plenty people for world including young people for Africa dey try make money from dis crypto-currency.
Another thing we de for inside dis tori Atiku Abubakar don gree say im no call soja wife wey Boko Haram kill as im bin claim24th December 2018 Atiku go crash price of fuel wen im enta office - PDP1st November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
France don suffer plenty deadly jihad attack since 2015 and dem dey high alert since.
Melecines wey dem dey use treat bipolar disorder Lithium Anticonvilsant melecine Antipsychotic melecine Another thing we de for inside dis tori Suicide Prevention Day 2019: How to tok to pesin wey dey reason suicide10th September 2019 Judge shoot imsef for court afta e criticize di justice system6th October 2019 Video, Wetin dey cause men to dey kill demself plenti for Kenya?30th April 2019 Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA3rd May 2018 Suicide: NAFDAC don give deadline to remove 'killer' insecticide from Nigeria markets11th July 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Boseman play King T'Challa, di leader of Wakanda, di fictional kontri for Africa wi di film dey about.
Shatta Wale wan relocate to Nigeria?
Another thing we de for inside dis tori Libya: 8 people die as boat capsize21st September 2017 Libya: Over 30 die for Mediterranean as dem wan enter Europe25th November 2017 200 Cameroonian migrants don come back from Libya23rd November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dat na wetin friend zone mean for me."
Skip Instagram post, 1 9am sharp #WobeyWay #VOTS A post shared by Olamide Adedeji (@baddosneh) on Mar 14, 2018 at 5:01pm PDT End of Instagram post, 1 Nigerians no dey use ear hear osho free, na so dem rush go di Play TV office to collect di free decoder.
Dis kain farmer and herdsmen palava don increase for di north central region for Nigeria since di beginning of 2018.
"Na only di National executive council get di power to suspend di chairman and dem no belong to di NEC."
For addicts to stop dat kain life, society go need to support dem seriously.
Wia dis foto come from, NurPhoto Wetin we call dis foto, Ethiopia Coptic Christians dey celebrate Christmas for 2018 Dem dey fast Before dia Christmas, Coptic Christians dey fast for 43 days to prepare dem sef to receive Christ.
Na so im new oga Jose Mourinho talk.
Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Cameroon goment explain why dem lock journalist for prison9th November 2018 Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists8th November 2018 Mimi Mefo: Freedom of speech still dey far for my kontri2nd November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.