text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Menopause: Why women at 35 fit no born pikin again - Doctor for women mata18th October 2018 Video, Surrogates: Dis Nigerian women fit carri belle for anybody13th November 2018 Surrogate pregnancy: You go gree carry belle for anoda pesin?5th April 2018 IVF: Di miscarriage wey I suffer pain me well well - Michelle Obama9th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Dem also pick up two other protestors who join de campaign for Parliament.
Di first sites wey dem choose for 1999 na di Fossil Hominid Sites of South Africa - wen dem find di site of di Taung Skull - iSimangaliso Wetland Park and Robben Island Wia we get am: UNESCO.
Skip Twitter post, 1 UPDATE: The President of the Senate, Dr. Abubakar Bukola Saraki, is now presiding over the Tuesday, July 24th Plenary of the Nigerian Senate.— The Senate President (@SPNigeria) July 24, 2018 End of Twitter post, 1 Wetin reali happun for Ekweremadu house?
As dem see me, dem start to run towards me and na for dat moment I think say I gats defend myself, di tin just happun," Nokubonga tok.
De NDC Presidential Candidate end en four-day campaign tour to protest against de developments around de exhibition, he also call on international community to intervene in de matter.
Another thing we de for inside dis tori Egypt: President Sisi go use big force deal with attackers25th November 2017 Egypt: Copts dey teach football to Christians31st January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Skip Twitter post, 5 Sen. Durbin: Pres.
ria NIN: Why you suppose know your National Identification Number 2 January 2019 Wia dis foto come from, National Identity Management Commission Nigerians and foreigners wey get right to work for di kontri no go fit access goment services from January 1 2019 if dem no get National Identification Number, according to authorities.
According to government, e no be true say dem give residents den traders just one week notice make dem leave di zone.
Hushpuppi extradition: FBI tok how Ramoni Igbalode try tiff $124m from Premier League club plus oda new informate 3 July 2020 Wia dis foto come from, Instagram/Hushpuppi Di America Federal Bureau of Investigation (FBI) don tok say Ramon Olorunwa Abbas aka Hushpuppi, almost thief $124m from premier league.
There will be fresh election in Kogi West bc I will be Governor.
But he say one wahala be say plenty "people dey chase belle, dey no dey chase their passion."
I was surprised the young man was already one of Africa’s biggest musicians #smile https://t.co/WYrE17TJQT— Atiku Abubakar (@atiku) November 30, 2017 End of Twitter post, 3 No be only Wizkid na im make Nigeria and Africa dey proud, Davido also go home with di Best African Act award and both fans of Davido and Wizkid don come out for social media to show dia joy with di #MOBOAwards wey dey trend for twitter.
Skip Twitter post, 1 I have ordered the discontinuance of proceedings pending before Military Tribunals against 333 persons arrested for misdemeanours, in connection with the crisis in the North-West and South-West Regions.#CmrDialogue #PaulBiya#Cameroon— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) October 3, 2019 End of Twitter post, 1 No be de first taim president Biya di forgive prisoners.
Di theme for WED 2013 na di footprint of food, under di slogan "Think, Eat, Save".
Cameroon PSS Nkewn principal, teacher, two students don free
President Uhuru Kenyatta win di re-run, wey happen on 26 October with 98% of di vote, but na only 39% of voters come out.
WhatsApp: Six signs say you no sabi use group chats 4 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images If you no dey inside WhatsApp group chat, you go know at least one pesin wey dey use am.
Another thing we de for inside dis tori 2:11 Video, 'I bin hate myself until I realise say my scars make me beautiful', Duration 2,1128th November 2018 3:37 Video, 'Nobody even wan understand me' - Jennifer, Duration 3,379th April 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018.
12.Di BBC fit invite di winner to come attend di event where dem go hand over di prize give am for Lagos.
Dem don dey together now since then.
Forbes 2018 list: Aliko Dangote moni don reduce and social media dey blame President Buhari
Another thing we de for inside dis tori INEC wan wear one trouser with N/Assembly because of 2019 elections27th February 2018 Nigeria Election: INEC say Permanent Voters Card go dey ready by May26th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
If Saraki decide to contest, e go first need to win di presidential ticket and battle wit other contenders like Nigeria former Vice-President Atiku Abubakar during PDP primaries sometime for October 2018.
Heard y’all missed me A post shared by Davido Adeleke (@davidoofficial) on Sep 10, 2020 at 8:54am PDT End of Instagram post, 1 Fives signs to show say years of Lagos traffic dey destroy you Some section of local media dey report say Davido fit don use dis new single title to yab alias diss anoda ogbonge Nigerian singer, sake of some of di words inside FEM lyrics: "E be like you don dey tok too much, small tok you don dey tok tok, fem.
Tori don comot for media of Premier League players wey no like VAR or how officials dey use am for matches.
But for 2018 president Muhammadu Buhari decide say time don reach to honour di man wey fight for Nigeria democracy, na so im declare June 12 as di new Democracy day instead of May 29.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di military government don try to stop Yingluck supporters make dem no come court On Friday, Ms Yingluck lawyer bin request say make court wait small for their judgement, e tell di court say she dey feel dizzy with serious headache and so she no go fit come.
oronavirus: How COVID-19 fit be agent of peace for Cameroon 22 March 2020 New Informate 28 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, UN General Secretary As coronavirus continue to dey spread for Africa - anoda angle don dey to di tori - e fit bring peace?
Five coaches wey fit replace Zinedine Zidane for Real Madrid
See how Nigerians dey react to Buhari 'Next Level' plan APC don disown 'Next Level' logo wey dey cause wahala According to Priti Patel, e good make investment flood poor kontris so poverty go reduce around di world.
How traditional merecin deh helep women get belle for Cameroon 31 July 2018 Wetin we call dis foto, Mami Yabene Pauline deh give women rules to get belle Baka pipo for Mintom, Southern Cameroon di still depend on traditional merecin and deh di cut herbs dem from inside forest for treat dem-selves, for make woman get belle, helep woman for born.
Another thing we de for inside dis tori 2:42 Video, Emeka Abugiri: Meet di blind mechanic, 2,42 Emeka blind wen in still be five years old pikin sake of measles.9th January 2020 De one we dem don look 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,00one hour wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020.
If you see wetin Nigerian creative pipo dey do, if dem put am next to di one of Walt Disney or 20th Century Fox or Sony, you no go sabi di difference too much because di tools dey dia even though for Nigeria till now we neva get school wey pesin fit go learn animation properly but you know Nigerians na our spirit, hustle evritin, we dey teach oursef.'
Army dey also beg pipo for divarea to comply with di operation to epp dem with dia fight to flush out di terrorists dem.
Dem agree say make examination classes resume immediately after di Sallah break wey go shelle on Friday, so make dem for prepare for di WAEC examinations wey go start from 17 August.
Hate speech bill: Nigerian Senator wey sponsor am don do U-Turn 25 November 2019 Wia dis foto come from, SHIRAZ CHAKERA Di Nigerian Senator, Abdullahi Sabi wey sponsor di bill to set up di National Commission for di Prohibition of hate speech don do U-Turn say senate go amend di death penalty wey dem propose for anybody wey dey guilty of di mata.
"We get talented young squad but e can make ogbonge contribution as player wey get experience."
So far a total of 44,000 officials wey dey ground from June 30, 2020 to August 6, 2020 where de registration exercise go happun.
Dia oga go give dem box wey contain food and gifts to carry go.
E show di centre of di village as e dey on fire.
Archbishop Kleda confirm e tok for tori pipo dem yesterday say e concoction from leaves di treat symptoms for Covid-19 for pipo pipo weh deh don bi test positive.
Dis qweshion wey come up for 2016 cause serious fight between America tori pesin Zoe Mendelson and her boyfriend dat time.
Dabiri-Erewa tell di returnees on Wednesday night wen she welcome dem for Cargo area of Murtala Muhammed Airport on behalf of federal goment say dem go get SIM cards loaded with N40,000 recharge card, chikeni money for transport to dia various locations and dat di bank of Industry dey on ground to give dem small money wey go help dem start a business.
Authorities don declare as murder, di death of George Floyd wey cause ogbonge protests across America for inside one official post-mortem examination.
Nigerians dey react: Skip Twitter post, 1 Nothing to see here, just the Personal Assistant to the President of The Federal Republic of Nigeria (a multi religious society, which 48% are Christians) boldly supporting death penalty for Blasphemy against Prophet Muhammad.
For 2018, Nigeria debt ot GDP ratio bin dey for 19.72% wey be increase from 2013's 12.65%.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wey come make some people to talk give her.
Dis na di 5 things wey you suppose know about Mexico and earthquake.
JOHESU waka go Appeal court to appeal di mata but later come change dem mind.
Nysc camps, religious gatherings, cooperate worlds(mainly places of works), campuses, streets carnivals & parties, Clubs& even in the Military, police barracks and offices.
Nigeria, wey be oil-producing kontri don dey import petroleum products since even as di kontri get four major oil refineries.
Dis na according to statement wey di Ghana Education Service bring comot, after dem bin hold meeting with di Ministry of Health and di World Health Organization.
ria President Buhari dey return from London today 19 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Buhari go return after more than 100 days outside Nigeria Office of Nigeria President say President Muhammadu Buhari go return from London back to im country on Saturday.
Serena after her second win since she land back for tennis talk say: 'I for like na another person I go play, someone else, anybodi else, but na now e happen.
United vs LASK (12/03/20) 5-0 United v Club Brugge (27/02/20) 5-0 Valencia v Basel (10/04/14) Another thing we de for inside dis tori Players wey cough on purpose fit collect red card, tok Ifab & FA4th August 2020 Juventus UEFA Champions League: Maurizio Sarri chop sack afta Lyon 2 - 1 defeat8th August 2020 Man United vs LASK: See where you fit watch di Europa League match5th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
My deepest condolences to Disha family and friends.
Another thing we de for inside dis tori Cancer: Number for pikin dem weh deh get Cancer for Cameroon di increase - Oncologist6th February 2019 Image gallery, Paul Biya: Di man wey be oga for Cameroon for 35 years7th November 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?13 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
One Nigerian youth, Akanbi Kabir tell BBC Pidgin say im for like make goment make di programme permanent.
Oga Macron say im come Nigeria as part of plan to build beta relationship with Nigeria and im believe say di shrine, wey Late Afrobeat star, Fela Anikulapo Kuti start, na correct place wey represent culture.
She say instead, make women dey fight for equal pay, make dem set dia goals, get all di important qualifications and dem go reach where dem want come still dey collect plenty join.
The Bridge will be in cinemas nationwide from the 8th of December 2017.
Dem also reject di last-minute appeal to commute di death sentence.
US Presido Donald Trump and 'Idiot' don become 5 and 6 for internet19th July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Know this, we your true fans know you were sorry.
Kano chief - Why couples for my area must do mental check before marriage - Kano chief 5 February 2020 One chief for Kano, North West Nigeria say e wan make sure say couples wey wan marry for im domain must bring certificate of mental fitness before di marriage go hold.
Another thing we de for inside dis tori Diezani Alison-Madueke: See di different cases wey make EFCC wear di same trouser with former minister23rd January 2020 Nigeria: Court say make Diezani Alison-Madueke forget 56 houses11th October 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO/AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Since 2 December, more than 6,000 Southern Cameroonians don cross border enter Nigeria as refugees.
Police confam to BBC Pidgin say di incident happen for Aguda, Lagos state, Nigeria.
Why Lagos residents dey hala '#OtogeLagos' ontop social media?
Abuja Stadium worth MKO Abiola name?
Wia dis foto come from, Getty Images Algeria get one shot inside di full game wey result to di second-minute goal.
For albums containing at least 51% playing time of new recordings.
Kim Kardashian West speak about Kanye West bipolar disorder for di first time, ask for compassion
'Mixed martial arts na very fun sport' Dem no support media player for your device 'Mixed martial arts na very fun sport' 5 September 2019 MMA or mixed martial art na sport wey fight dey inside to defeat your opponent.
King of Bahrain robot bodyguard: Hamad bin Isa Al Khalifa, Emir of Bahrain enta Dubai wit Titan di robot as bodyguard?
You go fit do anything you want.
Wahala ontop di mata inside di state of Kerala hot sotay dem don close down schools and public transportation.
See video wey dey explain wetin dey happen dis special night..
Wia dis foto come from, BBC Wetin we call dis foto, Market for Ndialobo wey dem abandon Dem no also gree make im cross over go Ukelle side of Yala Local Government.
''We go hand over di drugs and suspects to NAFDAC, so dem fit continue di investigate and cari di case go court, wen di time reach.''
Dis high price of fuel don cause kasala for di kontri as trade unions don call for three-day nationwide strike to protest di goment decision to more dan double di price of fuel.
Tori be say dis na di first time for world football wey one country go make dis kain decision.
Im tell tori pipo dis one, as im go wia e appen.
Secretary General of Trades Union Congress (TUC), Dr Yaw Baah, point out say dem agree to di 10 per cent wage increase sake of di current state of di economy, but he add say next year dem go try negotiate for decent housing give workers.
As tins dey, di wahala no go improve any time soon as di population of Nigeria don blow reach almost 200 million and most of dem na young pipo.
Finally BBC contact Kano Committee on graveyards and dem tok say dem dey aware of di problem and dem don table di mata before goment and dey wait for action.
Di Covid patients wey di team test get between 200-1,200.
Wen pesin make sure im no dey chop for outside, all those meat stock and odas no go enta im food, e no get di temptation to chop meat too.
Mr Ronaldo dey make $114, di magazine bin talk.
ameroon prison riots: Two days lockdown for support Anglophone prisoners afta riot 29 July 2019 Wia dis foto come from, Cho Ayaba/Facebook Kontri pipo for Anglophone regions dey na for house today as Southern Cameroon leaders don put Monday and Tuesday, July 29-30 as lockdown for support Anglophone prisoners afta riot for prison.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Wia dis foto come from, Instagram/miakhalifa Afta Mia quit porn feem acting, Khalifa don become sport presenter and hope to grow for di field.
Another thing we de for inside dis tori Video, APC mass defection: 'Maybe price of rice go reduce'26th July 2018 Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'2nd August 2018 2019 Election: Season of impeachment don start for Nigeria?31st July 2018 Kano state deputy govnor Hafiz Abubakar resign because of 'disrespect and injustice'5th August 2018 Video, 2019 election: 'Our mumu don do' - Sowore10th April 2018 Nigeria 2019 Election: 'Reduce money for party forms to epp young pipo' - Duke20th June 2018 Video, Fela Durotoye: 'Those wey dey lead us now suppose don retire'7th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Kylie Jenner don name her daughter 'Stormi' 7 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Kylie Jenner don announce di name of her daughter, her name na Stormi.
Ambassador Ahmed wey dem born in 1966, study law for Ahmadu Bello University for im first degree and international relations and diplomacy for im masters before e start im bank work and later foreign relations.
WHO don appoint Mugabe to be goodwill ambassador
Di results of dis review suppose show on 15 December, but doctors don draw ear say dem go resume dia strike, if dem no gree with di new salaries wey come out of everything.
Tonye Cole, Dumo Lulu Briggs and Dawari George tanda for di Amaechi faction of APC for Rivers State and na for di Kalabari speaking riverine area for di state dem from come.
Tori be say on Tuesday August 14th one silver Ford Fiesta motor jam di security gate outside house of Parliament just before 07:40 BST.