text stringlengths 21 14k |
|---|
She don die go but justice suppose follow, na wetin I want. |
End of Facebook post, 1 12 habits to prevent Lassa fever from your domot 'Nigerians dey import pizza from London' - Audu Ogbeh Wia dis foto come from, SIMON MAINA Wetin we call dis foto, Woman wey wear face mask Dr Ese Akinyemi wey be medical practitioner for Oklahoma USA and Dr Faponle also advise make pipo dey use face mask. |
Quiz time: You fit name all di players wey don score Super Eagles goal for World Cup? |
Everybodi must do HIV test for Zambia |
California government use di legalisation of igbo smoking take do people happy new year. |
EPA: Why electricity workers strike make light no dey for Nigeria 12 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Power distribution companies for Nigeria don complain about di outstanding money wey dem owe 2,000 former PHCN workers. |
Fans of Cagliari club begin do like monkey to provoke Inter Milan forward Romelu Lukaku earlier dis season, and recently, oga of Serie A bin apologise say dem use picture of three monkeys to take do anti-racism campaign. |
H&M shops for South Africa come under attack after activists carry force enter some of dem before then begin scatter things. |
New Zealand politician Julie Genter ride bicycle go hospital to go born her pikin |
Ogun State goment go also hold a remembrance event. |
Nigeria: 'Army no get right to declare IPOB terrorist group' |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Edo election: "Obaseki na dictator, no vote am"- Tinubu15th September 2020 BBC Pidgin Edo Governorship Election Debate: Osagie Ize-Iyamu, Godwin Obaseki, Jones Osagiobare lock horns ahead of 19 September Edo vote5th September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal8 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 8 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Underwear bomber: "My son regret im action"- Abdulmutallab papa Dem no support media player for your device Underwear bomber: "My son regret im action"- Abdulmutallab papa 5 September 2019 Umaru Abdul Muttallab, businessman, banker and papa of Umar Farouk Abdulmutallab, di underwear bomber wey dem sentence to life imprisonment for America afta im try to bomb one US airline don tell tori pipo how di family dey cope. |
Harsh say Sankara na man wey get vision, wey see future because im promote environmental conservation with tree-planting projects. |
'I put my mind for my game, my hustle my grind...' |
Researchers analyse fake news messages for private networks like WhatsApp and Facebook, and survey pipo for Nigeria, Kenya and India. |
oeing 737 Max 8: Aviation authority say no Nigerian Airline dey use aircraft wey crash Harry Itie BBC Pidgin, Lagos 12 March 2019 Wia dis foto come from, Air Peace Nigeria Civil Aviation Authority say no airline operator for di kontri dey use di Boeing 737 Max 8 aircraft. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anti-malarial drugs President Trump bin don tok about di potential use of hydroxychloroquine during im White House briefings. |
Even dat one too get dia own guidelines Meet Mali coup 'plotters' and everitin you need to know about dem Wetin be Mutiny and wetin we know so far about Mali Mutiny Mali military junta don close di kontri borders and impose curfew Wetin you need to know about Russia 'Sputnik V' corona vaccine wey President Putin approve Wia dis foto come from, Federal Ministry of Education Waec mathematics expo leak? |
As dis no be mata wey dem fit vote on top, di final say dey Leterme hand. |
Wia we get am: World Bank (IDS), Total External Debt to GNI (%), 2017. |
Na Nigerian authorities arrest Southern Cameroon leaders and dem dey for Abuja, de Anglophone Cameroon secessionist group don confirm. |
No tithe, no heaven: Why Nigerians dey vex for Pastor Adeboye Dem also confam say lifeguards - wey suppose help during dat kain gbege - no dey around di pool because di pool dey small and dem "no see need" for am. |
BBC Pidgin follow Madam Abike talk about di crime wey make some of di Nigerian people dey prison for China and she reveal say some of dem dey overstay wen dia visa don expire and others put hand for drugs mata. |
For parent, family member or any other person for society If pickin begin talk or do like say im sabi wetin sex be. |
Helen Oyibo 8 March 2018 Wia dis foto come from, VAIDS Wetin we call dis foto, Di tax amnesty programme dey on since July 2017 According to di join bodi ontop tax matter for Nigeria, Joint Tax Board (JTB), as at May 2017, inside di 69.9 million people wey dey make money for Nigeria, na only 14 million dey pay tax. |
For 2000, dem see 58 Chinese migrants wey suffocate inside lorry for di southern English port of Dover. |
Anoda student of Lagos State University (LASU), Taiwo Oyindamola, tok say she dey ready to go back to school wen goment open school. |
Di first don't leave me challenge joke be wen Josh stand on leafs and ask im happy camera man if e no see say im dey "on leaf" which suppose mean say "im dey leave". |
De message for young pipo na say deh fit take dia love for kontri for daily life, go digital space and laik deh love dia kontri, make deh love digital space, see how deh fit use'am for contribute well beta for community and kontri. |
Shocker to many, im also be lawyer. |
Another thing we de for inside dis tori #RIPTwitter dey trend as firm test vanishing tweets5th March 2020 Twitter voice note: Five tins you suppose know about di new feature18th June 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal47 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 Elections: INEC don release voting procedure for Nigeria10th January 2019 2019 Election: Amina Zakari new post for INEC provoke Nigeria opposition4th January 2019 INEC recruitment for 2019 election: How you fit apply16th January 2019 Nigeria 2019 elections: APC candidates no dey INEC final list for Rivers state17th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Bukky Shonibare Di I-no-go-gree waka na sake of say di group bin hear say Christian Association of Nigeria wey be di highest Christian organization inside di kontri, bin go visit one pastor wey chop accuse say im rape one of im members wen she bin dey 17 year old, many years ago. |
Rwanda don ban mosques to dey use speaker |
Di BBC do investigation into dis mata recently for dia 'The Missing Cryptoqueen' podcast series. |
Many Nigerians don enter social media dey complain, say make the lecturers pity students. |
See di correct styles wey film stars and celebrities wear come di event. |
Just recently, 61 people die for fight-fight wey happen between ethnic Somalis and Oromos for Ethiopia Oromia region. |
Wen team of homicide detectives reach di crime scene, dem find di woman wit blood all around her and deep cuts dey her head. |
"You know wen you no get facts and figures, e no dey wise to tok wit tori pipo. |
Ogun State police tok tok pesin Abimbola Oyeyemi wey also confirm di tori to BBC say di police for now "no know weda di pipo be pastor or not." |
'My papa no be ring leader of any cabal for Aso Villa' Wetin Mamman Daura, Buhari nephew tok for Interview wit BBC wey dey cause serious gbas-gbos Who be Mamman Daura? |
But Prof Biodun Ogunyemi wey im union don dey strike since Novermber 2018, say as e get oda tins wey dem still dey fight for from goment, before dem call di strike off. |
Another thing we de for inside dis tori 0:54 Video, Nigeria: 'I no go gree' on top Libya mata happen for Lagos, Duration 0,541st December 2017 Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
Another thing we de for inside dis tori Six reasons why buildings dey collapse16th March 2019 Building Collapse: Two storey building fall down as landlord try to change pillars29th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Ghana dancehall artiste Stonebwoy pull gun on awards stage as ‘protection’ from Shatta Wale Burna Boy, Stormzy and Ed Sheeran collabo dey make pipo hala Grammy Album of di year nominee, Burna Boy win 'Best Male artiste inside West Africa' with im song 'Ye' and also Artist of di year award. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Environmental activists do like say dem die as they participate for di protest for Thailand Wia dis foto come from, Twitte/350 Pacific Wetin we call dis foto, Young pipo for Solomon Islands stage dia protest for di beach of Marovo Island acccording to campaign group 350 Pacific Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Pregnant protester for Sydney, Australia Another thing we de for inside dis tori Cotton, corn farmers di hear bad wit climate change but de situation fit change5th August 2019 Climate change: Scientists wan try fix Earth climate through different method10th May 2019 Climate change get hand for fight-fight between herdsmen and farmers?20th December 2017 Climate change: Amount of CO2 for di air don break record for 201630th October 2017 Di sun no go too dey hot by 205012th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Facebook - Rev. |
Court rule say APC no get governorship candidate for Bayelsa State Nigeria: Schools dey closed for Bayelsa Sensitive and non-sensitive election materials don already reach di Registration Area Centres (RAC) for di 8 Local government areas for distribution to di different-different wards and polling units. |
Dem add say di govnor and im pipo no also gree sanitise dia hands and also di bags wey dem carry. |
Wetin we call dis foto, At about 9 am local time wen our reporter visit the Federal High Court, Lawyers dey fully robed to come ansa case for dia client. |
Although, dem never test dis two ideas. |
No further destabilization in an already-battered region; no more man made conflict famines; no more war crimes. |
New York City - 209,716 2. |
For tweet wey di verified Presidency twitter handle put out on Sunday, di presidency say dem no dey object di work wey di human rights group dey do but wan know if dem get any defence for di tweet. |
Shell oil spill: Nigerians lose for UK court Crude oil dey kill pickin for Nigeria? |
Wia dis foto come from, Bandy Kiki Wetin we call dis foto, Bandy Kiki Wen Kiki, announce for Facebook di secret wey she don dey keep for many years, na different reply she get, some good, but plenty bad. |
Dangerous chemicals like Hydroquinone, Mercury and Corticosteroids na im cosmetic companies dey put for cream to bleach pipo skin. |
Anthony Ogbizi, wey be di state police commissioner, say di people go answer case of terrorism. |
Di kontri Defence Minister Awad Mohamed Ahmed Ibn Ouf wey give di announcement for national TV say dem go arrest President Bashir "inside a safe place". |
Local media say di occasion special because Maiduguri, na where soldiers don tanda for years, dey fight against Boko Haram militants, wey US don declare as terrorist group since 2013. |
End of Facebook post, 4 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Kano burial ground: How lack of burial spaces in dis Nigerian city force pipo to bury dead bodi ontop each oda14th August 2020 Big Brother Naija Season 5: Ooni of Ife Youth Day suggestion to replace BBNaija Nigerian television series divide pipo opinion13th August 2020 Lebanese nationals wey wan move $890,000 from Nigeria airport chop two years in prison sentence21st August 2020 Flying Officer Tolulope Arotile: Nigerian Air Force hand over suspects in accident wey cause her death to police25th July 2020 How Ghanaians react afta Ghana Electoral Commission (EC) admit foreigners & minors into new voters register13th August 2020 Sharia court sentence 70 year old Mati Audu to death for rape in Kano12th August 2020 Yahaya Shariff Aminu: Kano sharia court sentence Nigeria musician to death for blasphemy of Prophet Mohammed11th August 2020 Tolulope Arotile death: Air force release investigation report and full details of di last moments of Nigeria first female combat helicopter pilot19th July 2020 Ebenezer Obey Fabiyi: Nigerian Musician death rumour and wetin really happun to di Chief Commander of juju music5th July 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Experts say na Yersinia pestis wey be bacteria inside animals wey fit infect humans. |
Kemi Adeosun NYSC: Why social media dey para for wetin Prof. Sagay tok about di minister 10 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kemi Adeosun hersef neva tok pim on di allegations of forgery ontop her head Social media for Nigeria dey para afta di chairmo of di Presidential Advisory Committee Against Corruption (PACAC), Prof Itse Sagay give im support to Minister of Finance, Kemi Adeosun wey get accuse ontop her head say she forge her National Youth Service Corps (NYSC) certificate. |
THAT SHE AIN’T EVEN ASK FOR?! |
De refugee agency react after report say deh meet and tok with Southern Cameroon leaders dem weh government agent arrest for Abuja for 5 January. |
Pipo dey ungrateful, na im make wen I dey do campaign, I dey remind dem of di main tins wey we party promise dem". |
Im tell BBC Pidgin say dem want make INEC kuku cancel di whole election do fresh elections. |
She explain di meaning of poetographer and how she dey handle discrimination for dis kontri. |
But make we leave you with dis video from NCDC on how coronavirus take start. |
Meanwhile, na long war and hunger dey kill plenty people for South Sudan. |
Everywhere I go, I see many more people wey dey suffer from desperation, grief and dem no fit defend demself. |
Oga Terry Waya claim say na im dem give di job to develop di area before e hand over to Chagoury to do di job. |
One Iranian aid agency say e go reach 70,000 people wey don need where to put head, stay, as di earthquake na one of di largest dis year. |
Wia dis foto come from, Lucia Shimmers Wetin we call dis foto, Lucia Shimmers and Ras Kimono Shimmers tell say: ''Kimono na confam professional, na for early mor mor sound check take start, no be say im stroll enta around 4pm or 5pm wen na show na 7pm''. |
Na di French police confam dis tori. |
Vice-President of di World Bank, Africa division 2007 - 2012. |
Npower Batch C programme -See wetin go happun next to successful candidates Petrol price, electricity tariff, Naira exchange rate dey make Nigerians compare Buhari & Jonathan Na sake of dis di N-Power handle even post warning for dia Twitter handle for pipo to beware of Fraudsters and Fake News ontop dis mata. |
Di governor say im dey put eye for di mata to make sure say di dirty wahala become past tense. |
So dem build dema reserves in order to manage dema exposure in 2020 which be election year" he add. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold: We no go fit do 'foko' about di saga - Bank of Ghana9th January 2019 Kweku Adoboli: Former UBS trader chop hot as UK court reject en appeal against deportation to Ghana25th October 2018 Menzgold customers for Ghana dey fear say CEO Nana Appiah relocate go South Africa21st December 2018 Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die"24th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
She bin dey UK prison for charges wey relate to war crimes from 1 June 2017 up till December 2019 when court for Britain conclude say evidence no reach to finger Ms Taylor as guilty. |
Six signs say you no sabi use WhatsApp group chats WhatsApp wan limit message-sharing Instagram wan begin 'hide' number of likes your post get WhatsApp tell BBC say dia security team na dem first identify wetin dey happun, and share di information wit human rights groups, some selected security pipo and di US Department of Justice earlier dis month. |
Virus: Chinese chief for Kano say make pipo no dey fear dem - Coronavirus - Virus: Chinese chief for Kano say make pipo no dey fear dem 2 March 2020 Chief Mike Zhang wey be 'Wakilin Yan China' leader of di Chinese community for Kano, northwest Nigeria say make pipo do business with dem without any fear even though coronavirus begin from dia place. |
Di Inspector General of Police Mohammed Adamu say e pass 1,000 pipo wey don die for di area and over 700 wey dem don kidnap since di year begin. |
Na Reuters dey reports say Belgium say dem dey carry finger point give Facebook because wetin di company dey do no follow Belgium privacy laws. |
Wia dis foto come from, Warner Bros Wetin we call dis foto, Joker don land Joaquin Phoenix im fourth Oscar nomination Meanwhile di feem Joker dey lead all oda feems with a total of 11 nominations. |
Noble Igwe isn't your enemy, they are.— Ibadan Lord (@degosTee) May 12, 2018 End of Twitter post, 10 Skip Twitter post, 11 Noble Igwe kinda snitched & that makes him a bad person so call him out on social media. |
No public wedding, burial or social gathering go hold 6. |
Family - "Dem torture am, break im legs, Chima die in pain" - Family 20 January 2020 New Informate 21 January 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Justice for Chima: 'Dem torture Chima, break im legs, Chima die in pain' - family Mechanics and business pipo For Ikoku Spare Parts Market for Mile 2 Diobu, Port Harcourt do protest on Monday to demand justice for di death of one of dia own, Chima Ikwunado. |
"We dey hope say court go give judgement before di second round. |
Some of di companies wey dey work on di vaccine say dem work very fast for testing as experts don predict say di COVID-19 pandemic fit last till 2021. |
Oga Afegbua add say "dis na di third time wey such tori of IBB death go happun for 2019." |
But dat one no stop some pipo. |
Spanish tori outlet La Sexta say di wreckage of di helicopter and small plane land for farm wey dey nearby. |
Im rule for almost fifty years. |
Another thing we de for inside dis tori Ebola: Officials for DR Congo don confam five new cases for Equateur province3rd June 2018 Ebola patients die afta family cari dem go church for DR Congo24th May 2018 World Health Organisation wan do emergency meeting for DR Congo Ebola mata17th May 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis one na after meeting between African and European leaders for Paris. |
Di professor also talk say when di project go finish for around 2019, di South African company wey help dem go release their hand, come leave am for Ghana to manage. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.