text
stringlengths
21
14k
She report sexual harassment, dem burn her to death I don kill like 20 pipo - Husband and wife wey dem see deadi bodi for dia fridge Di head teacher wey Nusrat accuse of harassment plus her two female classmates follow for di pipo wey dem go hang.
At least maintain 1 meter distance.
Another thing we de for inside dis tori Video, Ifeanyi Dike: Man wey kill im eight year old sister go die by hanging for Port-Harcourt Police arrest Ifeanyi Dike for Eliozu area of Obio Akpor local goment for Rivers State after local vigilante catch am as im dey go troway di deadibody of 8 year old Chikamso Victory for night.13th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal26 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her.
David "Swagg R'Celious" Harris, H.E.R., Walter Jones & Jeff Robinson, producers; Miki Tsutsumi, engineer/mixer; Sam Ashworth, Jeff "Gitty" Gitelman, David "Swagg R'Celious" Harris & H.E.R., songwriters; Colin Leonard, mastering engineer 7 Lil Nas X Montero Lamar Hill, songwriter; Eric Lagg, mastering engineer CUZ I LOVE YOU (DELUXE) Lizzo Ricky Reed, producer; Manny Marroquin & Ethan Shumaker, engineers/mixers; Eric Frederic & Melissa Jefferson, songwriters; Chris Gehringer, mastering engineer FATHER OF THE BRIDE Vampire Weekend Ezra Koenig & Ariel Rechtshaid, producers; John DeBold, Chris Kasych, Takemasa Kosaka, Ariel Rechtshaid & Hiroya Takayama, engineers/mixers; Ezra Koenig, songwriter; Emily Lazar, mastering engineer 3.
Another thing we de for inside dis tori Young people wey dey ginger other people for di world4th November 2017 New Vogue oga wan use fashion talk plenty things8th November 2017 Video, World heaviest man wan lose weight11th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Morocco go dey with Portugal, Spain and Iran.
Wia dis foto come from, Lasema Anoda tanker wahala for Lagos-Ibadan expressway As Lasema dey battle di Forte Oil fire for Ikeja, for anoda part of Lagos for Isheri Estate, dem dey fire anoda fire for Aaara bridge.
Her nickname na 'Amina, daughter of Nikatau,' wey mean woman wey capable like man.'
E get plenti tins wey wey dey think about, like make pupils no dey come school everyday so dem go fit spread di children across di school.
Sisiku write ten point reaction for President Biya e tok President Biya don order national dialogue for end of September Deh say military no suppose be part for dis national dialogue weh e bi political.
Later e move go China from Major League Soccer (MLS) side Seattle Sounders for February 2016.‬ ‪Im score for both legs of di Chinese FA Cup final to help Shanghai Shenhua win di 2017 FA Cup.
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019 Minimum wage: New Nigeria 30k na wit immediate effect - Presidency18th April 2019 Dr Chris Ngige: Nigeria Medical Association say minister don lose touch wit medical practice24th April 2019 Video, Kano State don get Chinese chief25th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
De sick di start with rashes for face den di spread for de whole bodi.
Di SDP candidate say im go encourage cottage industry to ginger di common local resource wey village pipo get: "I go carry ethanol wey Omoku and Ahoada pipo get take produce hot drink for Rivers pipo."
You fit resign if you no like wetin you dey siddon look.
Port Harcourt Hotel Killing: Police arrest two pipo, say two more girls deaths na fake news
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Nigeria: 242 Nigerians don land from Libya29th November 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Video, Nigeria: 'I no go gree' on top Libya mata happen for Lagos1st December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di dating leave na to give female workers more opportunity to fit mingle wella with di opposite sex na wetin Huang add put.
Wia dis foto come from, Neymar JR Wetin we call dis foto, Neymar fight with Barcelona no reach the side of im former team, as im pose with Gerard Pique, Luis Suarez and Lionel Messi for Monday on Instagram ''Barcelona want make Paris Saint Germain dey in charge the payment of this money if Neymar no fit do am by himself," this na wetin Barcelona talk.
New video show how donkeys dey die for medicine for China
Who knew it coming after 57years @SwedenUN @NLatUN @USUN @GCR2P pic.twitter.com/7m79g9WOi0— Eugene.Ufoka (@EUfoka) October 1, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Images coming this morning 1st October Independence day ceremony from Bafut NW #SouthernCameroons.
At di end of 2017, 64% of pipo wey make New Year resolutions say dem fail to keep to am.
Wen vote buying begin popular for Nigeria?
(@GovWike) March 25, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Rivers State Governorship Election 2019 Result: "Make INEC declare me winner" - AAC Awara11th March 2019 Nigeria Elections 2019: Rivers APC change gear declare support for Sowore AAC party for govnorship poll6th March 2019 Rivers Governorship Election results: INEC don decide how Rivers results go be21st March 2019 Kano election: Abdullahi Ganduje supporters want new Emir, school catch fire for Kwankwasiya strong hold25th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?33 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di first ever investment meeting between UK and African kontris dey start on Monday January 20 and di UK Prime Minister, Boris Johnson na im go open di summit.
ameroon presidential election: Pipo di judge how di process deh go Dem no support media player for your device Cameroon presidential election: Pipo di judge how di process deh go 7 October 2018 Some presidential candidates, Cabral Libii and Maurice Kamto don di cry say fraud for some parts for kontri even if deh vote for calm atmosphere for Yaounde.
Dis na afta im perfect im bail conditions wey dem grant am on Friday, February 14, 2020.
The figure swells daily pic.twitter.com/osKYdK0viL— Mimi237 (@Mimimefo237) March 7, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone Crisis: UK say dem want sharp-sharp action for peace6th March 2018 Cameroon: President Biya shake e cabinet after long time3rd March 2018 Cameroon Anglophone crisis: Authorities di look for missing social affairs official26th February 2018 Para-military officer helep for dig de corpse as Nso pipo don bury dia queen mother two times6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"As new king, she need to find her queen," she tok.
Wia dis foto come from, FBI Wetin we call dis foto, Di six Nigerians wey FBI dey find For inside di FBI list, six na Nigerians dem claim say dem dey involve for "Business Email Compromise (BEC) scheme wey defraud over 70 different businesses for United States resulting for combined losses of over $6,000,000 USD" again dia money no reach Hushpuppi own too.
https://t.co/HueFwuasCr— Oluwashina Okeleji (@oluwashina) September 8, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I have always wondered how people spend so much time watching AM Epic when there is Family on the same bouquet.
Use alarm clock Wia dis foto come from, SleepCouncil.org.uk Wetin we call dis foto, Pikin dem need at least 10 hours to take sleep everyday Di older di beta.
'Anglophones go bi majority for national dialogue ' For de side weh queen mother di stay (Upper Residential area), deh put de queens, young prince and princesses for heartless action, enta bedrooms, kitchen, use gun for hit pikin dem for five years, tief cargo and moni, according to Bafut Fon, Abumbi II.
Check wanna QTMPY session plus Reggie Rockstone.
Lemma Guya top five paintings 20 September 2017 Lemma Guya na tight Ethiopian artist wey come from di Oromia region.
So di caretaker committee, gatz hit di ground running on top edo election wey go hold for 19th of September.
According to di house rules, "strangers" no dey enta chamber, including pikin dem.
Following one rights violation lawsuit, on July 22, Justice A. I. Chikere of di Federal High Court, Abuja grant di soldier access to im lawyer and relative.
'If your dreams no scare you den you nova start' Charlotte Dipanda use new album celebrate 10 years for music Babatunde (because e grand papa study for Nigeria and e give e friend e name for e pikin) di wax with energy weh e di putam for e unique style for blend Soul, Afro Jazz, Rap and Reggae den marry dem with poetry for stage.
Woman claim say George Bush Snr touch her 'bum-bum' For April, dem admit am for hospital intensive care unit wit blood infection, one week afta im wife of 73 years, Barbara die.
Another thing we de for inside dis tori "I no dey strong head but I no gree"-Zuma14th February 2018 South Africa: Police don raid Gupta family home14th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
All we asked for is an enabling platform which this govt supposed to provide.
Di mata don enta social media sotay hashtag #ManFakesDeathLeadingtoWifesDeath don nearly reach 29 million views for blogging site Weibo.
One activist, University lecturer Stella Nyanzi, abuse di president, Yoweri Museveni, and im wife, wey be di Minister for Education, for internet.
Flood alert for Ghana 2011: Accra & Atiwa floods Officials for de Ghana Meteorological Services Agency, reveal sey around July that year dem record measured 71.5mm of rainfall which destroy people dema homes for Accra.
PART 1: Identification of account holder information and oda tax residency details.
"E no easy to reach here....obstacles bin dey but we overcome dem to reach here," Kim tok.
Di Pentecostal Fellowship of Nigeria (PFN) don tok.
Authorities don dey talk to five migrants wey survive di journey for southern port of Salerno.
Buhari tok say e go send bill give di National Assembly on top di mata to make am law.
Another thing we de for inside dis tori Election Results: Main tins we learn from Cameroon parliamentary, municipal vote10th February 2020 Video, Cameroon Elections 2020: Without Braille paper ah no sure for vote candidate of ma choice7th February 2020 AS E DE HAPPEN Cameroon elections 2020: Voting don end Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Abdulazak Namdas wey dey represent Ganye/Jada/Toungo/Belwa Adamawa state for inside dii House, and e talk say di Bill na 'private member Bill' wey di deputy leader of di house Hon -Umar Buba introduce and no be say na di whole house bring am come.
Dis na Nigeria people wey dey live for far area close to di border.
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Cameroon woman dem wit disability use fashion show preach gospel for access2nd April 2019 1:32 Video, 'Polio no fit stop my ginger', Duration 1,3220th March 2018.
Another thing we de for inside dis tori Video, Bimbo Ademoye on QTMPY: Body goals, Nollywood and takeover 202018th December 2019 Di women wey dey tell Nigeria story with dia camera4th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
For those wey God don save from Libya, make dem no feel say dem lost everything; make dem know say one day things go better for dem."
With de fraud, Cabral say make de cancel de elections weh deh no bi free, transparent and credible.
Another thing we de for inside dis tori Ramadan fast: Kano Hisbah go arrest pipo wey chop for public2nd May 2019 Kano mass wedding: Why goment dey beg big men to marry more wives18th December 2018 How much woman suppose spend for just wedding makeup?26th July 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?49 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Liberal Party, wey be one of di big political party for Liberia don talk say make dem no announce di result because dem feel say di election get wayo inside.
23 year old Arotile death happun inside accident for Air Force base for Kaduna, north west Nigeria on 14 July 2020.
Im say di team dey put all dia eye and leg on top dia final game for the competition instead of to dey think far, about Russia 2018 World Cup.
But dem don send security pipo to go verify and release dem.
She only meet di surgeon for di first time 10 minutes before dem give am injection wey go make her no feel pain during di operation.
Presido Buhari condemn di attack on innocent passengers by Boko Haram terrorists near Maiduguri, e add say "im administration dey determined to frustrate dia plan to hold Nigeria to ransom''.
Captain Marvel - again, if you no get time like dat, all you suppose sabi about dis feem na say na di Space Stone give Carol Denver her Captain Marvel power and she dey important to di Endgame fight and na alien wey pretend to be cat comot one of Nick Fury eye.
'Neighbours tell my mama and papa to kill me'
Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness
Wia dis foto come from, YouTube Wetin we call dis foto, Di feem dey show deadbodi as dem dey roll am enta grave wey no deep Di BBC Afaan oromo language service report say di broadcast and di way e take spread for social media for Ethiopia cause dangerous attacks on ethnic Oromo pipo wey dey live for Djibouti and Somalia.
Aliyu Usman Jawaz: N882 million 24 Godknows Igali: Over N7 billion Another thing we de for inside dis tori Corruption Perception Index: EFCC no suppose ignore 2017 report - Transparency International22nd February 2018 "Corruption dey make young people join bad gang" - Buhari28th January 2018 'We go sell all di corrupt property we recover' - Nigeria President19th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
However, e tok say for electoral purposes, "di woman dey entitiled to two states of origin, di legal sense of it be say wen she marry, two don become one wey mean say she fit claim di state of origin of her husband or her papa.
Another thing we de for inside dis tori Kanye West don deny wetin im tok about slavery26th June 2018 Selfie: Too much selfie fit damage hand - Doctor dey warn1st January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dis new development come up afta recommendations Dr. Matthew Opoku Prempeh Minister for Education, lead goment delegation from make dem mediate di KNUST campus protests.
How to be di 'Total Man' by Covenant University Analysis E no dey strange at all say na now Nigeria federal goment dey chook mouth on top school tuition fee mata to say di tin dey illegal.
Pope Francis dey ask police to show drivers 'mercy'
Wia dis foto come from, Getty Images Floyd death bin cause protest, katakata for di state, afta di third night of protest for Minnesota and Minneapolis, di governor of di state Tim Walz say di katakata wey dey happun na sake of generations of pain wey black pipo don endure for United State.
Another thing we de for inside dis tori Car crash for London no be terror attack7th October 2017 UK: Airplane and helicopter don jam for air17th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers17 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Liverpool v Barcelona make musician Kcee lose N1m bet
As a comedian I use comedy to process pain and discomfort in my world but I am sorry that this hurt you and others, that's not what I was trying to do.
People wey dey enter Maiduguri don dey times two since di start of Boko Haram for 2009.
Another thing we de for inside dis tori Trump impeachment: US president go face trial for Senate19th December 2019 Twitter: Jack Dorsey wan ban all political adverts31st October 2019 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Suicide bombers don die for Maiduguri7th November 2017 Nigeria: New plan dey on top Boko Haram palava3rd December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na di time wey ram meat dey full everiwia, and dat your Muslim friend fit no get beta excuse to take escape your own package.
Henrieta Yakubu of FAAN tell BBC Pidgin say di Accident Investigation Bureau dey investigate di mata.
Di neighbour also tok say to di best of im knowledge Ibrahim father, Mallam Lawal Unguwar Fulani no dey show any strange behaviour and na even imam for dia local mosque.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus in Nigeria: NCDC report put Covid-19 cases at 34,25916th July 2020 Nigeria coronavirus cases: All states for Nigeria don get confamed cases of di infection7th July 2020 Nigeria coronavirus cases: Wetin Cross River state dey do to remain Covid-19 free29th April 2020 Nigeria election: Five Supreme Court judgements wey don change Governorship Election14th February 2020 Dino Melaye reject Kogi West senatorial rerun result1st December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
If e fall for week day, schools no go open to allow pikin dem feel special.
Nigeria Police change di force to even though e no too sweet di belle of some Nigerians wey say na to ban di squad dem ask for.
Actress Tonto Dikeh follow chook mouyth for di mata say she dey send love and light.
E be former Spain coach wey dem sack just two days before 2018 World Cup for Russia.
Rachael begin her BBC career more than 15 years ago as Rachael Hodges and later marry fellow BBC journalist Steve Bland for 2013.
Critics say Akufo-Addo no do shele Reports for Ghana reveal say although chaw people make excited say dis bill go hammer corruption, others like Linda Ofori Kwafo for Ghana Integrity Initiative (GII) figure say President Akufo-Addo no do shele.
PDP condemn Senator Elisha Abbo, Atiku want apology President Buhari don suspend RUGA Settlement Projects Di mata don spark plenti reaction for social media as di video go viral.
Another thing we de for inside dis tori Court don block Kaduna State plan to sack 20,000 teachers15th December 2017 Nigeria: Kaduna don ban adoption of pickin18th January 2018 Nigeria: Army go chook eye for cadet wey dey give dia uniform to Fulani herdsmen16th December 2017 Herdsmen killings: Nigerians dey provoke for Defence Minister statement26th January 2018 Kaduna killing: 'Help no come until di damage happen'15th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal18 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
"To do business for Nigeria na war.
But beyond di questions, wetin di new govnor suppose focus on?
Di party deny speculations by some eyewitnesses say di accounts say di pipo be members of di hawks, who be NDC vigilante group be wrong sake of without investigations e be wrong to make such links.
Di Presidency say dem di military don dey for stand-by to begin tackle di wahala.
Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient 23 March 2019 Wia dis foto come from, AFP One doctor for Sokoto north west Nigeria dey face controversy ontop tori and accuse say im rape im married female patient.
Sabi pipo dey talk say dis attack fit be sign of fresh attack wey don dey trouble for di oil rich Niger Delta region tey tey and e fit affect oil production and Nigeria economy wey dey shake.
Some places wia you fit enjoy free jolliment na party for church, mosque office party and weddings.