text stringlengths 21 14k |
|---|
Anglophone crisis na war between de Paul Biya regime with military weh e di fight population for Northwest and Southwest regions and more dan hundred pipo don die plus about 40,000 refugees, Nganang tok for book. |
Anyone who's known to have a basic knowledge of geography and engineering know that Elon Musk's "Escape Pod Submarine" is not helpful at this present situation. |
Skip Twitter post, 1 PLEASE MAINTAIN PRESSURE! |
Women's World Cup: England coach say shame catch am for Cameroon behaviour |
For kontris like Nigeria where condoms dey cheap and people dey even dash am for free; tins like sanitary pad, tampons and menstrual cups dey cost sotey e fit wound young girls pocket. |
Ok, let me just leave this right here #COVID19 @WorldBank @IMFNews @AsstSecStateAF @EmmanuelMacron @USUN @amnesty @hrw @s_sommaruga https://t.co/THQC8xxhvS @JDC_En— Judith Nwana (@judithnwana) May 25, 2020 End of Twitter post, 3 Dis kana moni go make start-up sector for generate more moni for kontri. |
ovid-19 in 60 seconds: Fake news fact check ontop coronavirus Dem no support media player for your device Covid-19 in 60 seconds: Fake news fact check ontop coronavirus 15 May 2020 Today we torchlight fake news palava during dis coronavirus and how to sabi am plus know wia to find correct news wey conconcern COVID-19. |
Even today, tori from Bamenda say deh kill one para-military officer for Batibo, one village weh near and all man dey inside house. |
"We don see say we country no wan show interests to we human rights as citizens dem. |
Dis na di end of Kiddrica? |
With di happy wey dey dia mind, many of dem dey show off dia ring as dem dey talk to her. |
Skip Twitter post, 1 Serious work begins as we build up to the 2018 FIFA World Cup, Russia.#SoarSuperEagles. |
I feel say di player wey Rohr go drop from di 24 players na Ola Aina, di coach be tok say im no go wan carry plenty defenders go World Cup if you look di oda defenders wey dey di list I feel say na him di coach go drop for tactical reason. |
Dem dey give boys and girls real doll wey dey feel and behave just like small baby. |
E be di youngest player to represent Manchester United since Duncan Edwards for1953. |
Another thing we de for inside dis tori Tambuwal win for Sokoto plus oda results from di supplementary govnorship elections24th March 2019 Kano election bloody, Atiku complain intimidation for state re-run across Nigeria23rd March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
322 Members of Parliament vote to favour request to delay Brexit against 306 wey bin vote in support of di new deal wey Johnson collect from European Union on Thursday October 17. |
Di last time im play for di national team na di International friendly against Netherlands for Rotterdam, as di kontri dey prepare for di 2010 FIFA World Cup for South Africa. |
OP24: Climate change deal don get new ginger from world leaders 16 December 2018 Wia dis foto come from, JASPER JUINEN Sabi pipo from all over di world wey dey do tok-tok for Poland don finally do deal to make di Paris climate agreement begin work by 2020. |
Oda measures don dey ground to end di wild fires. |
Femi Gbajabiamila na Speaker Nigeria House of Representatives. |
"In my opinion, di FBI and di goment here act illegally wen dem kidnap am from Dubai without any legal process to do so," Mr Pissetzky tell BBC. |
Africa don get high number of military takeovers, but dis particular way to force change don dey reduce. |
Bomb attack dey too happen for dis Muna Garage area wey make military order morning to night curfew for dia. |
Posted at 18:55 9 June 202018:55 9 June 2020 Coronavirus: Rivers State don review number of worshipers from 50 to 70 RVGH PressCopyright: RVGH Press Rivers State Governor Nyesom Ezenwo Wike don review di restriction for number of worshippers during church services from 50 to 70 persons. |
I don pick di side of Women. |
OLATOKUNBO ADESANYA Air Vice Marshal Director of Public Relations and Information A post shared by Nigerian Air Force (@nigerianairforce) on May 13, 2018 at 2:39pm PDT End of Instagram post, 1 Meanwhile pipo wey see di action live wit dia ow two eye, talk say di gunmen wound some of di Airforce men and even cari some of dia weapons waka. |
LP5 Apparat NO GEOGRAPHY The Chemical Brothers HI THIS IS FLUME (MIXTAPE) Flume SOLACE RÜFÜS DU SOL WEATHER Tycho CONTEMPORARY INSTRUMENTAL MUSIC 11. |
I begin shout, im say make I no worry say nobody go hear my voice naim make am put on di generator. |
In fact, e say im still dey preach and do crusade for Kenya to tell pipo about di real Jesus Christ. |
Oga Bongo bin try stop rumours about im bodi for New Year message wia im tok say im dey feel fine. |
Africa: Meeting to end child marriage don begin for Senegal |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police say dem ready for governors wey dey give militia weapon1st February 2018 Nigeria: Police don reject last position for world ranking11th November 2017 Nigeria: Police don respond to #EndSARS4th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you59 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
olio: Nigeria dey prepare for WHO to declare am free 21 July 2019 Nigeria dey prepare seriously for World Health Organisation to declare say e dey polio free wit di immunisation plus days campaign wey don dey happun for different parts of di kontri. |
Skip Twitter post, 2 #PriyankaChopra wedding dress veil lookin like 2nd grade gym class pic.twitter.com/EwVmtNjXzB— Kara (@karakobott) December 4, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 meghan markle: i married a prince! |
Wen im papa die, Mswati bin dey 14 years, two of im papa wives ((Queen Dzeliwe Shongwe, and Queen Ntombi Tfwala) occupy di throne till Mswati reach 18 years to take over di throne. |
That's my point!— Free Leah Sharibu (@tarugu) August 8, 2018 End of Twitter post, 3 Concerning di fact say na through vote pesin fit enta senate, oga Adigba say na wen di former govnors dey for power, dem dey build di ladder wey dem wan use climb enta senate afta dem leave office. |
Prof. Alice Nte na paediatrician for University of Port Harcourt Teaching Hospital. |
"I dey relaxed becos I know wetin I go do." |
Dwayne 'The Rock' Johnson For 2018, Hollywood star Dwayne Johnson thank fans for dia support afta im comot to tok about im battle wit depression. |
pic.twitter.com/0XoAc50MsE— Ollie (@UlumefohDouglas) April 10, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Leaked footage of Ole and Ashley Young in the changing rooms at half time pic.twitter.com/wLwpfclN5q— Jake (@Morgsyy) April 10, 2019 End of Twitter post, 3 Even sef, some fans want make coach Ole Gunnar Solksjaer drop am from di first team and as captain of di club. |
Burna voice dey on point Oluwaburna voice, melody and delivery for dis song dey on point. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, NEMA oga say dis year flood flood fit worst pass 2012 own Oga Datti add say wetin make dis year flooding neva worst pass as e dey now be say Cameroon authorities neva release dia Lagdo Dam and dat na why goment even don declare national disaster because dem need to begin cari pipo comot from flood prone areas before e happun. |
Man Utd don collect Maguire from Leicester hand Arsenal break record sign Pepe for £72m Gueye go do medical with PSG Di English Premier League transfer window go end on on Thursday, 8 August by 5pm. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Falz carry hip hop do im performance with live band But at di end of di day, e dey di artist lap to pick weda im wan run with live band or e wan do lip-sync. |
Tori people wey dey dia ask am whether im dey talk dis kain thing to do excuse for di kill-kill wey don happen, but im say di mata na security mata for di country and di grazing law join wetin dey cause all di kill-kill. |
One clear fact be sey dem all too reveal say Inna Mariam Patty never talk dem directly sey make dem chop demma body for sponsorship. |
Di LTA say dis new decision no go really affect di number of COE wey dey, because most of dem no dey new; instead dem come from cars wey people no dey use again. |
En church dey across de road from Jubilee House, de seat of Ghana's presidency. |
NCDC talk say na on Sunday di 14th of January 2018 na im dem get report of four cases of Lassa fever among health care workers for Ebonyi State. |
No be so for Nigeria14th September 2018 Nigeria 2019 elections: APC dey use moni block women to run for political office - Jumoke Owoola14th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na so UN Humanitarian Coordinator, Allegra Baiocchi tok for press release. |
Cybercriminals go buy special equipment wey go allow dem to dey do amebo for Wi-Fi wey people dey use. |
Im don dey power since 2005. |
Di current constitutional age limit wey dey now no favour am to contest again for another term for di 2021 elections. |
Another thing we de for inside dis tori 'You fit win cancer' - Survivor14th February 2018 Anoda tin wey fit cause depression for mama wey born new pikin13th November 2017 Five ways to live beta health2nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
No official evidence or record dey about di organisation at all, dat sef for dey illegal for Nigeria law anyway. |
Pipo bin try to use sand bags to try to stop di water but afta di Komadougou Yobe river overflow, dem no fit hold am. |
Di former minister bin tok sorry afta im insult di daily Trust reporter for one tweet wey im post. |
"No", na Dr Frankie Phillips, from British Dietetic Association answer on top say dis study na just to check am, but no dey look di connection or wetin dey cause am. |
to-topLatest Post Page 1 of 22 rewind previous Navigate to the next page nextNavigate to the last page forward Go back on top News NavigationPlenti seshon Plenti seshon Home Nigeria Africa World Video Sport Entertainment Most popular Play with BBC News Sport Weather Radio Arts How dem dey take use am As e concern BBC Privacy Policy Cookies Help to enter Mama and papa de check Call BBC Get Personalised NewslettersCopyright 2020 BBC. |
Later, ldakpein chop arrest and dem move am from Sokoto to Abuja. |
Erica say her favourite moment for di house na wen she win di head house two times and di parties "I really like having fun, dancing, dressing up, looking pretty, task and all di challenges, I love winning." |
End of Facebook post, 1 Dis person say di show na di best and thank give all di people wey perform. |
Di mata of bitcoin still dey confuse people, as if you no be financial expert or tech guru you fit no know or never hear about bitcoin before. |
I dey fear to lose Ira, so I ask am to follow me. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Nigeria beat Zambia 1-0 to qualify8th October 2017 Video, See Nigeria Super Eagles players rep Pidgin6th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Police dey find di driver of di petrol tanker wey catch fire Thursday early morning come burn down many shops, event centre and church for Port Harcourt, southern Nigeria. |
Second, it provides for measures when bishops are accused of abuse. |
All dis programmes na to take reduce di effect of di unemployment rate for Nigeria. |
No be only Mendes wey belle no sweet oh! |
Junior talent dem Wetin we call dis foto, Younger students dem for her school dey look Tomisin as role model Tomisin computer science teacher Kofoworola Cole say di girl achievements don affect di school approach to dey teach di subject. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Di new twitter board member later post for twitter say she dey grateful for di "love and support" wey pipo don show her. |
Another thing we de for inside dis tori Mummy calm down boy biography: Govnor of Lagos ask pipo to learn from viral video of little Oreofeoluwa Lawal-babalola and 'calm down'29th July 2020 Megan Thee Stallion: American rapper Megan Pete wey cry for video tok say she no deserve for dem to shoot her28th July 2020 Megan Fox and Machine Gun Kelly: What you need to know about Colson Baker, di rapper di Hollywood actress fall in love with29th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal45 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Na wetin Zainab Ahmed, di Minister of Finance, Budget and National Planning tok afta di National Economic Summit meeting wey happun for Abuja on Thursday, di minister announce dis one. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe woman want make dem stop bride price2nd November 2017 Couple don end dia marriage because wife dey wear trouser24th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
We neva increase corpers allowee - NYSC How to survive new 30k minimum wage Ita Enang wey be Presido Buhari assistant on National Assembly mata, (Senate), say di new minimum wage na wit immediate effect. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Paul Pogba Wia dis foto come from, Laurence Griffiths - FIFA Wetin we call dis foto, Pipo say make Pogba leave hair mata and concentrate on football Di one wey surprise pipo pass na di hair style wey France midfielder Paul Pogba cari go di tournament. |
Di attackers drive ambulance wey explosives full pass police checkpoint come enter street wey only government workers dey use. |
Another thing we de for inside dis tori Kenya doctors dey strike on top brain surgery mistake5th March 2018 Uganda go declare 'State of Emergency' if doctors Strike1st November 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal31 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
For im Christmas message, di president say make all Nigerians make dem show di reason for dis season wey be love among all di ethnic groups for di kontri. |
Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers25 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
See wetin you suppose know about Pierre Nkurunziza wey rule for 15 years - Burundi President don die - See wetin you suppose know about Pierre Nkurunziza wey rule for 15 years 9 June 2020 New Informate 10 June 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Pierre Nkuruziza: Who be di 15 year president of Burundi? |
Malami bin write to Buhari, to ask make dem comot Magu as di acting chair of di anti-graft agency. |
But no be only Oprah make history as Sterling K. Brown become di first black person to collect Best Actor for TV Drama People don dey talk dia mind on top social media for di awards Dem thank Oprah for di message wey she give for her acceptance speech: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis person say dem no suppose use black to protest say, dem for use orange: Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 But some people bin dey vex on top di jokes wey dem bin dey use President Trump dey play-play for di ceremony: Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Dis person dey talk say di colour for di protest no let men dem join, on top say na wetin dem go wear normally: Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Harvey Weinstein: Dis kain sexual harassment dey Nollywood?18th October 2017 MOBO Awards 2017: Wizkid and Davido win big30th November 2017 Video, 'I just dey happy...' Simi don win for AFRIMA13th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers19 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Sigh.— POOJA... (@PoojaMedia) August 8, 2020 End of Twitter post, 12 Skip Twitter post, 13 My condolences to Lady SUSAN BURUJI-KASHAMU and the entire family... A jolly good fellow, SENATOR BURUJI KASHAMU with his family and friends paid a visit to us at The Penthouse to seek our support for his Gubernatorial ambition in Ogun State... Rest In Peace... pic.twitter.com/DcfOMMGhCw— Dele Momodu Ovation (@DeleMomodu) August 8, 2020 End of Twitter post, 13 Skip Twitter post, 14 Job 1:21 – God Gives and God Takes Away R. I. P Senator buruji kashamu pic.twitter.com/xgFixeSt9T— Gugu_media(GMB) (@Gugu_media_blog) August 8, 2020 End of Twitter post, 14 Skip Twitter post, 15 “Any man’s death diminishes me, because I am involved in mankind...”- John Donne I received with shock the news of the death of Senator Buruji Kasamu, who represented the Ogun East Senatorial District in the Red Chambers between 2015 and 2019. pic.twitter.com/mKFr22GYu4— Gbenga Daniel (@JustusOGD) August 8, 2020 End of Twitter post, 15 Who be Buruji Kashamu Buruji Kashamu dey married and e get pikin before im death. |
Microsoft, like some oda tech companies, dey pay news organisations to use dia content ontop dia website. |
Ghana Police grant Stonebwoy and Shatta Wale bail after VGMA fight Court send Naira Marley to stay for prison 'Pay money or we go arrest you' - Porn Scammer Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 5.Naira Marley popular song 'Issa Goal' wey be collaboration with Olamide and Lil Kesh. |
"My heart don break as I no fit imagine our lives without am," im wife Amanda Kloots put for Instagram. |
"Di problem big sotay I no fit explain am. |
APC instead give dia flag to Osagie Ize-Iyamu, wey contest di position before under umbrella of PDP. |
E be graduate of University of Wisconsin, wey e for get Bachelor of Business Administration, focusing on Marketing. |
Fire for fire as Osun governorship candidates jam for BBC Yoruba debate Nigeria Election: INEC say Permanent Voters Card go dey ready by May ‘Dancing Senator’ go represent PDP for Osun govnorship election Tori be say police bin arrest Adeleke and im broda Sikiru Adeleke wey follow am write NECO exam for 2017 wia police say dem do wuru wuru. |
Early dis month di city tell di India national cricket team wey come to play competition say make dem no bath pass two minutes. |
Another thing we de for inside dis tori Transfer News: Iwobi, Smalling and oda transfers wey fit happun before di window close on Thursday7th August 2019 Man Utd sign defender Maguire from Leicester hand for £80m5th August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
olice no know wen di last Dapchi girl go free 25 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria police force say tori pipo no understand wetin di Inspector general of police bin talk about di last Dapchi school girl. |
Im say, before dem fit stop di salary of any Nigeria senator, e get process wey dem suppose follow, and dat process na di Attorney General of di Federation na im go first start am. |
On 13 April, 2020 wen Nigeria presido Muhammadu Buhari announce say e don extend di earlier 14 days lockdown for Lagos and two oda towns by anoda 14 days sake of di Covid-19 pandemic, di presido draw ear give kontri pipo say dis coronavirus wey di kontri dey deal wit no be joke. |
How Dapchi kidnap take resemble 'Chibok Girls' |
Two out of three strains of wild polio virus na im don vamose from di world patapata. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.