text
stringlengths
21
14k
Oga Mohadi claim say dis im wife don disturb am tire, she go call im phone, insult am plus threaten to spoil im name and all dis fit cause damage to im political career as member of di goment," "I be citizen wey dey follow di law and wit di way husband or wife dey kill dia partner, I pray make dis honourable court protects me against di threat of violence."
2018 FA Cup: Chelsea beat Manchester United 1-0 for Wembley final 19 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Chelsea don win di 2018 FA Cup afta dem beat Manchester United for Wembley Na Belgian Eden Hazard score di only goal wen im beat David de Gea for penalty.
The "I was angry" narrative is just an excuse.
Another thing we de for inside dis tori Video, Codeine diet song no be about codeine - Slimcase21st August 2018 Sweet Sweet Codeine: Vex and shock as BBC show film about Nigeria syrup addiction1st May 2018 Video, How to test your pikin for codeine10th May 2018 Video, 'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase'2nd May 2018 Nigeria goment don ban production of cough syrup wey get codeine1st May 2018 Codeine: NAFDAC dey investigate four pharmaceutical compini on top cough syrup black market3rd May 2018 Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo talk about codeine abuse for dia state2nd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Rev Siver Kibuh E sey eyewitnesses also claim say deh also shoot one man weh e too bin stand for front of di church.
Kogi election: APC candidate Yahaya Bello don win second term as Governor of Kogi State 18 November 2019 Wia dis foto come from, Govnor Yahaya Bello/Facebook Wetin we call dis foto, Govnor Yahaya Bello don win Kogi election Nigeria election bodi Inec don declare say na candidate of di All Progressives Congress, Yahaya Bello na im win di November 16 govnorship election wey happun for di state.
"Na one small hole somewhere dem use enta to escape."
Wia dis foto come from, Reuters Di airline say na 184 passengers dey onboard plus 10 children, and six crew members, including two pilots, on board flight IX-1344 wen di plane crash.
AWCON 2018 final: Nigeria Super Falcons v South African go shele for Ghana
Tori be say di suspects confess give Police say na senator Dino Melaye dey supply dem gun.
Kemdi say dem "come see say we dey stay for di same town.
Didier Drogba: FIF reject Ivorian footballer candidacy to be Ivory Coast FA president 27 August 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Di electoral commission of Ivory Coast football federation don reject former Ivorian international footballer, Didier Drogba as presidential candidate.
Freedom of Information Act Serap say even tho say constitution no make am by-force for public officers to declare dia assets, di Freedom of Information Act 2011 don provide method for di Code of Conduct Bureau (CCB) to make sure say magomago no dey di asset declarations by public officers wey dem elect.
YouTube don talk say dem no dey fight with anybodi, say dem no be racist, dem just wan dey careful.
You fit read dis oda tori dem: Edo Election: "My integrity matter to me" You fit be UN goodwill ambassador?
When reach for front Basic Education ministry, na so police deh everywhere.
Skip Twitter post, 1 On behalf of my family, the government and the people of Nigeria, it is with immense sadness that I received the news of the passing away of the first Executive President of Nigeria, Alhaji Shehu Shagari.— Muhammadu Buhari (@MBuhari) December 29, 2018 End of Twitter post, 1 Shehu Shagari don die Nigeria don bury former VP, Dr Alex Ekwueme Oda pipo too don enta aocial media to tok about dia experience wit Shagari wen im dey alive and how e try arrange tins for di kontri.
It’s been 34 Years of Thriving, I’m inviting you to view the world through my lens.
We go siddon and try and find solution.
#30BillionConcert pic.twitter.com/98DJgz8j1c— Wizkid News (@WizkidSource) December 28, 2017 End of Twitter post, 10 As per di question whether e meet expectation, finally sha, e depend on who you ask.
"We dey live very far from di clinic inside one small farm.
End of Twitter post, 1 Nigeria Army tok-tok pesin Brig Gen John Agim say di army post di video to react to rights group's report wey dey accuse di army say dem use weapons against Shia protesters.
For Lagos State University Teaching Hospital LASUTH Ikeja, patients no too stress demsefs as consultants and other doctors wey no dey under di Resident doctors association dey ground to attend to dem.
"We di show pikin dem how for wear pad for way wey deh no go stain dem selves, position'am fain gum'am for middle, make sure say e di reach front and back, make dia dross di hold fain, for stop stain", Horizon Femmes worker explain.
"E take some time, but I know say she be somebodi wey I know - dat na say dis pesin na someone wey dey related to me," Samuel tok.
Tori be say Kalinic no show on Sunday as di team dey train for dia Saint Petersburg base against dia second Group game against Argentina.
Another thing we de for inside dis tori Jumia: Why dis Nigerian e-commerce company cari dia shares go New York instead of Nigeria Stock Exchange Di E-commerce company, Jumia bin announce on Friday, 12 April say dem don list dia company for di New York Stock Exchange (NYSE), wey go make am hard for most Nigerians to buy shares for di company.12th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, #ETIOSADECIDES: Wetin House of Reps candidates get for Eti Osa pipo?
"This kain behaviour don show say she be person wen fit run.
BBNaija KiddWaya papa Terry Waya say leave Kidd alone, Big Brother Naija show dey open to 'poor man' pikin like my son and rich man pikin like your favourite housemate
oko Haram ambush: How Femi Adesina chop attack say e lie for Nigeria army 26 November 2018 Wia dis foto come from, Eeben Barlow Femi Adesina don chop attacks sake of yan wey tok for National TV on Monday say throughout di world military pipo no dey tok how many of dia soldiers die for battle.
Ugandans wan 'domestic abuse' lawmaker to resign follow some people yan say how dem reason dis new law.
Dem fit chose location and date for result collection Di same website na wia travellers fit do self-reporting Thermal screening go happun for di airports Another thing we de for inside dis tori UBEC Federal Teachers recruitment 2020 - How to apply ontop di portal for Universal Basic Education Commission programme10th September 2020 Nigerian international flights resumption dey suspended till September27th August 2020 Coronavirus: Nigeria goment don restrict flight to only Lagos and Abuja, close three oda international airports20th March 2020 International flight resumption in Nigeria: FG stop Lufthansa, Air France, KLM, odas to fly September 5 - See oda rules for Abuja and Lagos intl' airports3rd September 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal24 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Hormone wey di name na insulin wey di pancreas dey produce go send message to our body to convert di sugar to energy.
Another thing we de for inside dis tori Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Herdsmen killing: State police na di answer - Osinbajo8th February 2018 Herdsmen Killings: House of Reps say make Buhari sack Inspector General of Police8th February 2018 Herdsmen killings: Nigeria Army don start operation 'Cat Race'7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Cyclone Idai: Wetin fit be di wahala we fit happun?
Skip Twitter post, 1 The most wanted kidnapper in Rivers State Boboski in police net pic.twitter.com/uyVALSaGrw— Awajis George (@awaajisgeorge) September 12, 2020 End of Twitter post, 1 Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Although im stop to dey drink many many years ago, im na regular smoker.
Deh disappear for Nera Hotel for Abuja and goment later bring dem for Cameroon.
Dem comot about two million pipo from dia house and more dan 70,000 emergency workers na im dem use afta di heavy rain cause floods and landslides for di for region.
'Anything Ronaldo do, Messi go do am better' Ronaldo ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow!
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis na di before, during and afta foto of Notre-Dame Cathedral Notre-Dame Cathedral: Fire dey burn di ancient church Fifty pipo go investigate wetin cause dis fire wey happun om 15 April 2019.
Anoda defence lawyer, maitre Emmanuel Simh support e colleague Claude Assira and give reasons why weh deh want make court adjourn.
Senate President - Buhari go submit ministerial list dis week - Senate President 10 July 2019 Wia dis foto come from, Twitter/@BashirAhmaad Nigeria Senate President Ahmad Lawan say President Muhammadu Buhari go submit di list of ministerial nominees for di upper chamber to confam am before di end of di week.
Orange, oda fruits & vegetable dey boost immune system - Medical expert Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore World Health Organization don declare say coronavirus na pandemic, dis one mean say, e don dey for evri part of di world.
Even though Islam encourage women to cover dem sef all di time, Salimah say to wear hijab na by choice becos some women dey prefer to use dia veil instead of Hijab.
Skip Twitter post, 2 That was a humble act for @sarkodie to go on his knees and apologise, hopefully next year's concert would be better #RapperHolicConcert2017— Mr Andrew (@andrewcobblah_) December 26, 2017 End of Twitter post, 2 Many more fans happy for di people wey e follow come stage with am.
Oda Art work wey dem don loot from Africa Benin Bronzes Wia dis foto come from, British Museum Di Benin Bronzes na collection of delicate sculptures and plaques wey bin dey for di royal palace of di Oba, Ovonramwen Nogbaisi, for di Kingdom of Benin.
Another thing we de for inside dis tori Rwanda: Place wey favour women pass for Africa?16th January 2018 Nigeria: 'Elect more woman, dem go do better'4th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you56 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dis na also wia her husband - abi na ex-husband dey work and live.
Dem say Hassan no gree say im commit any offence and na di company chairman dey personally supervise wetin dem sell.
Another thing we de for inside dis tori Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness4th July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Abbo: PDP condemn, Atiku Abubakar want apology from Nigeria lawmaker wey attack lady for CCTV footage3rd July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Nigerian Elections 2019: You feel say poverty dey get worse more-more?
British Vogue new oga wan protect young models
Fans wey dey vex bin enta di building for 2013, but e no dey clear if na dat time di trophy bin don disappear.
Wetin we call dis foto, Association of Community Pharmacists and Nigeria Drug Law Enforcement Agency NDLEA with some Youth Corp members Wetin Rachel Shelleng na di experience of Iche wey don enta rehabilitation centre three times to take treatment for im drug abuse palava.
Another thing we de for inside dis tori How Cameroon crisis don force some Anglophone residents to begin drink Nigerian beer11th April 2019 Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot25th July 2018 Why beer and cigar go cost well-well12th March 2018 Kano Hisbah wan begin seize motor wey carry beer2nd January 2019 Video, Beer Festival don land for Nigeria26th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E yarn give for statement say a joint team of police operatives immediately rush to di village to engage di jaguda pipo dem afta dem get distress call from members of di community.
She add say her investigation reveal say most of di fine-fine estate wey dem dey build for di kontri - na corrupt moni dem dey use and dat na why plenti poor Nigerians no fit afford those kain houses.
Inside di 2014-15 season for Belgium, 3rd division RCS VISE carry am as oga and na dia im dey wey Nigeria Football Federation employ am to arrange Nigeria Super Eagles.
Di killers wound another four people before dem escape.
Women World Cup 2019: USA women retain dia World Cup title 7 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images USA women beat Netherland 2-0 for di final of di 2019 Women World Cup to record dia fourth win of di competition.
Why Big Brother punish Erica, Kiddwaya, Ozo and Tolanibaj Meet di 'presidential candidate' wey her video dey make pipo tok How housemates vote who go comot big brother house Tolanibaj vote to evict Praise and Vee Ozo vote to evict Praise and Trikytee Lucy vote to evict Trikytee and Wathoni Erica vote to evict Vee and Wathoni Prince vote to evict Wathoni and Vee Laycon vote to evict Trikytee and Wathoni Dorathy vote to evict Trikytee and Vee Neo vote to evict Praise and Wathoni Nengi vote to evict Praise and Wathoni Brighto vote to evict TrikyTee and Praise Kiddwaya vote to evict Praise and Vee Wia dis foto come from, BBNaija E end up say Wathoni and Praise bin tie for who go comot with six votes each but biggie give di Head of House Kiddwaya anoda vote for who go comot di house wey im give Praise.
Another thing we de for inside dis tori Why Ethiopia Prime Minister Hailemariam Desalegn resign15th February 2018 Video, Ethiopia food palava don worse20th September 2017 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
The way dem see am, Boko Haram na im don dey turn children into suicide bombers, especially girls, as if na normal thing.
Skip Twitter post, 3 Happy to improve my VAR overruled goals record today again damn this thing gonna kill me bro #cursed pic.twitter.com/pLSjYkLp5Z— Raheem Sterling (@sterling7) November 23, 2019 End of Twitter post, 3 And di fans?
They have ensured it remains that way.
Di gun shots don lead to di closure of business shops wey dey around di area.
Every year, BBC 100 women dey celebrate ogbonge women wey be leaders, heroes and women wey don change dia world.
"De election no depend na for de will for head of state but na conditions di make'am so" Fombad tok.
NIMC bin launch mobile app wia pipo fit access dia original National Identification wit dia foto, den print am for paper or plastic.
Fuel shortage dey always worry during festive periods and sometimes many people wey been travel go dey stranded for road if dem wan come back.
Keyamo tok say PDP bin don prepare results down to smuggle into INEC server but di postponement of di election on February 16 spoil dia plans.
Ebola: FAAN don increase screening for four Nigeria airport 3 June 2018 Wia dis foto come from, European Photopress Agency Wetin we call dis foto, Any temperature wey high pass 36.9 degrees go cause alarm Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) don confam say dem don increase health screening of travellers for four international airports inside di kontri.
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Skip Twitter post, 1 348 new cases of #COVID19; Lagos-163 FCT-76 Ebonyi-23 Rivers-21 Delta-8 Nasarawa-8 Niger-8 Enugu-6 Bauchi-5 Edo-5 Ekiti-5 Ondo-5 Gombe-5 Benue-4 Ogun-2 Osun-1 Plateau-1 Kogi-1 Anambra-1 11166 cases of #COVID19Nigeria Discharged: 3329 Deaths: 315#TakeResponsibility pic.twitter.com/h9TbFuQT80— NCDC (@NCDCgov) June 3, 2020 End of Twitter post, 1 mapped Confam cases wey dey for di world Zoom to The world Africa North America Latin America plus di Caribbean Asia Europe Middle East Oceania Show 30768727 cases 957189 deaths Group 4 Abeg upgrade your browser to see di full interactive Di circles dey show di numba of confam coronavirus case per kontri.
Skip Twitter post, 2 ALBUM OF THE YEAR!
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sweet sweet codeine: See wetin Kano pipo dey tok 'E dey help me sleep' I no tink say dis tin fit cos me to dey addicted because I get strong mind.
Frank Kokori na former labour leader and NLC want make im work as di chairman of di board.
I no know say na like dis e go be wit scholarship wit NDDC.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Biafra IPOB secessionists na still terrorist group' - Court18th January 2018 Buhari re-election go give us Biafra - Ipob9th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Peter Obi: Nigerians dey atikulate say dem wan see Osinbajo vs Obi12th October 2018 Peter Obi: We no dey under pressure to replace Atiku running mate - PDP15th October 2018 Peter Obi: Atiku Abubakar don choose who go follow am run race for Nigeria presidency12th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
For im 1978 track, Shuffering and Shmiling, Fela sing about how pipo dey suffer inside Molue to go work evriday.
Oga Nkurunziza lead Burundi since 2005 and bin dey prepare to handover power to di newly elected president, Evariste Ndayishimiye on August 20, 2020.
E also show say corruption dey contribute to di crisis of democracy around di world.
African American no dey scarce for dia Out of di like 22,000 international tourist wey dey come visit dis castles dem evri year, African Americans dey come dia pass.
For dia oda action tori women dem don write letters for all University dem weh deh di train tori pipo and we di tell dem say dis kana tin di happen for dia school, weti sexual harassment bi if deh no sabi dey go shine eye for dia university".
Di judge even cari di boy give am hug before im tell am im fit go.
Wasn’t the case against the 5 be-headers of Bridget Agbahime dismissed while 5 Christians who killed a herdsman who attacked their village are sentenced to death?— Reno Omokri (@renoomokri) June 25, 2018 End of Twitter post, 11 Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Why peace dey scarce for Plateau State19th October 2017 Video, Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa'23rd February 2018 Benue Killings: 'Give us land for peace to reign' - Fulani Herdsmen13th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Every mama and papa want dia pickin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen.
Another thing we de for inside dis tori Champions League: Tottenham Hotspur vs Man City, pipo dey blame Drake for Aguero penarity miss10th April 2019 Man U vs Barcelona: United fans heart dey cut sake of Champions League draw15th March 2019 Ole Gunnar Solskjaer don collect confirmation as permanent manager of Manchester United28th March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ghana cabinet postpone August fishing ban go 2019 6 August 2018 Wetin we call dis foto, Fisheries Minister reveal say although government reverse di decision to ban dis year, di fishermen for make ready say dem go comply to di ban August 2019.
Madam Ezekwesili too wan grow di economy wey go do u-turn for only crude oil through her Six Growth Poles strategy.
Wetin we call dis foto, Sani Yahaya find di dead bodi of im wife for Madarumfa, Niger Republic Old papa wey no get house again Dis man tell BBC Pidgin say im dey over 70 years old and dis na di only house wey im get.
The oil pollution still hasn’t been cleaned up, and the authorities want to resume oil extraction in Ogoniland.
Nollywood don release "Wakanda Forever" Why comedy movies no be joke for Nollywood Mercy Aigbe: Wetin join Nollywood wit runs gals?
New Nigeria 30k minimum wage na wit immediate effect - Presidency E pass 4000 PhD holders wey dey find work for Nigeria Even tho say Price be millionaire, im padi Valerie make am realize say many of im workers fit dey struggle and im need to change dat.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori COZA: We no go cover pastor wey take advantage of im members - PFN2nd July 2019 Plans to build new 450-seater Parliament chamber dey bore Ghanaians chakaa2nd July 2019 Zainab Aliyu case: I no go allow pressure - Judge2nd July 2019 NDC demand resignation of National Security Minister2nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Skip Twitter post, 1 The Presidency wishes to acknowledge concerns expressed by several members of the public regarding the recent incident among the occupants of the State House which escalation led to the arrest of some staff by the police.— Garba Shehu (@GarShehu) June 14, 2020 End of Twitter post, 1 Anybodi wey dey work for Aso Rock go know say di First Lady no dey joke wit anytin wey concern her immediate family, Aliyu Abubakar wey don dey work wit di President wife tell BBC to clear di mata wella.
Boluwatife Aderogba AKA Lilo Wia dis foto come from, Bigbrother Naija/Africa Magic Boluwatife Aderogba na 23 years old dietician from Lagos, Nigeria.
Former Nigeria captain Joseph Yobo, dey im kontri back to win di cup.