text stringlengths 21 14k |
|---|
'Volta and Oti region military deployment ahead of voter registration dey create suspicion' Why some Ghanaians dey kick against new voters register If you be Ghanaian wey you want participate in dis year General Elections, dis be eleven facts about de voter registration exercise de Electoral Commission of Ghana put out. |
Another thing we de for inside dis tori Davido wan develop young artistes for Rivers State18th August 2018 Naira Marley dey go stay for prison afta e appear for court, plead not guilty to EFCC charges20th May 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election50 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Heavy focus ontop climate change One of di main koko for dis year meeting na climate change as world leaders dey struggle to tackle di palava. |
Nairobi church 'ban miniskirts, chains and ripped jeans' |
Di INEC Chairman wey dey represented by Mustapha Aleki say all di sensitive materials dey kampe. |
For July Manchester United striker Marcus Rashford sign new contract with di club until 2013. |
"For Taiwo Ogunjobi, I no feel say im get chance. |
Di news say im get covid-19 don lead to plenti social media support for im and im son. |
At least I fit comot with di situation with smile." |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here But Government officials say dem go make de app available give Ghanaians on Android and iOS platforms later dis week so say dem fit download. |
Anglophone crisis start for 2016 as teachers and lawyers tok-tok how goment di neglect education and legal system for de two regions and over 437,000 don run go oda areas, 30,000 register for Nigeria. |
Cardi B don explain why she bin 'dey drug and rob' men |
"And dis one like di oda ones na correct video and e show say wetin we tok about Ganduje na true." |
Di bridge na di main one wey connect mainland wit Island and na im pipo dey use pass. |
Although dem chose dem to represent dia states according to di constitution but e dey important for all of dem to work as Nigerians. |
Yes Nigeria go fit survive without plastic. |
Nigeria vs Iceland: Super Eagles coach say im sabi di best formation ECOWAS no be ready for single currency - Economist Value of Bitcoin don pass $10,000 Wia dis foto come from, AKoin Wetin we call dis foto, AKoin website For di website e show say di President of Senegal don ''dash'' 2,000 acres of land wey im fit use to di city - wey im go name after himself. |
CAF Champions League: Who go play final? |
Na dat time PSG lose 5-1 to Lille . |
Another thing we de for inside dis tori Video, I no go leave Chibok girls - Usman16th September 2017 Boko Haram: Nigeria Female Suicide Bombers don kill 2716th August 2017 Di 15 serious tweets wey Buhari drop for 20172nd January 2018 How Chibok girls mata take waka14th September 2017 Nigerian pickin wey Boko Haram jam dey waka again27th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Why is June 12 Democracy Day in Nigeria: Dis na how goment change di May 29 date to June 12 inside di West Africa nation |
Dem enta Nigeria last week but di tenth pesin get close contact wit one pesin wey dey confam say get di virus before. |
Access Now and ISF don di advocate for social media make gov't put back internet since with, #BringBackOurInternet and #KeepItOn. |
Skip Twitter post, 1 Suhaila Ibraheem Zakzaky refuting the statement made by one Ibrahim Musa, claiming that all #FreeZakzaky protests are suspended. |
Wizkid Day: Why pipo dey para 8 October 2018 Wia dis foto come from, Instagram/Wizkidayo One of di big tori wey dey trend for Nigeria social media na how Minnesota, one state for United States, don declare October 6 as Wizkid Day. |
Another thing we de for inside dis tori Stella Adadevoh: Google Doodle dey celebrate Nigerian doctor wey fight Ebola27th October 2018 Why magician Georges Méliès dey Google Doodle4th May 2018 Google doodle pays tribute to Ghana's Aunty Ocloo18th April 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
25 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na mosquitoes wey get infections dey spread malaria How we fit stop malaria? |
"Na we be di physical representation of our support for Sandra Bland. |
Di last deal wey Akin bin get na from one of im regular online lovers but dat day, something just touch am. |
Problem start for di women on Friday breaking Saturday 26 April wen security pipo raid some areas for di city. |
'King Promise' en 998 'size boom' staffers dey borst mind for Ghana Ghana cedi dey fall like 'mango' against US Dollar, minority predict worse by end of year Boakye Agyarko ‘Alonte bow-tie’ Energy Minister wey ‘mislead’ Ghana President on AMERI deal chop sack Others names like Malcolm Turnbull, Prime Minister Australia and Park Won-soon, Mayor of Seoul dey inside. |
Unai Emery don confam say im go leave PSG dis season |
For seka say na foreigners di enta Ivory Coast wit de disease, goment stop foreigner from kontris wit over 100 cases for coronavirus, for 15 days and deh fit extend'am one taim. |
Dem come warm me say why I rescue dose pipo, say who give me di mind to rescue dem but I challenge dem say di pesin wey give me di power na Almighty God, make dem go ask am." |
2019 Elections: Wetin Nigerians go miss as Sowore no dey presidential debate Dem no support media player for your device 2019 Elections: Wetin Nigerians go miss as Sowore no dey presidential debate 13 December 2018 African Action Congress candidate for Nigeria 2019 presidential election Omoyele Sowore say na fear make Nigeria Election Debate Group -NEDG no call am come follow do presidential debate. |
Di paramilitary unit wey dem dey call Janjaweed before, bin dey popular for di Darfur katakata for western Sudan wey start for 2003. |
Wia dis foto come from, Brian Lovett Wetin we call dis foto, Mosquito wey dem don infected with fungus marked in green Another thing we de for inside dis tori Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 'Super malaria' dey cause fear for South East Asia as e dey spread23rd September 2017 World Malaria Day: Wetin be malaria and how we fit stop am?25th April 2019 Medicine wey go kill malaria patapata don land afta 60 years23rd July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
But even di boat matter end for palava. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'Boko haram don destroy our village' - Southern Borno Christians Di Nigeria Army say dem go hand over di pipo to officials of Bama Internally Displaced Persons (IDP) Camp to take care of dem. |
Oyede, dey prepare along with di national team for qualifier tournament wey go start for April 2018. |
"I quickly ask am for di address and after di call i alert Police and I follow dem go as we enter di company yesterday to comot those workers." |
Another thing we de for inside dis tori Video, Brazilian butt lift: ‘My bum-bum dey give me confidence’5th August 2019 Butt lift surgery: 'Why I wan comot my fake bumbum'24th October 2019 'Lip job' wey no work swelop sotey touch nose6th December 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 Chrissy Teigen post why she decide to remove her breast implants27th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
"Dat no be wetin we agree in order to solve problems wey dey for Sierra Leone football," FIFA talk. |
She say make goment help dem finish those pipo once and for all or else dem go continue to suffer. |
Oga Trump dey meet wit members of di Royal Family. |
On Saturday 4 November tori bin come out say dem bin reach agreement to end di strike. |
Mutiny: Mali coup 2020 na Col Sadio Camara, Col Malick Diaw, and Gen Cheick Fanta Mady Dembele dey behind resignation of President Ibrahim Keïta |
Di president wen im receive Mnguni for State House, Abuja, say whether white or black, Nigeria go continue to support di friendship dem get for history with South Africa. |
Laurent tell tori pipo say di subject wey im like pass na maths "unto say e get plenti tins inside am pesin fit study, like statistics, geometry and algebra". |
Dia neighbours Manchester United dey poor for defence against newly-promoted Huddersfield Town. |
Another thing we de for inside dis tori Theresa May resigns: British Prime Minister cry tears wen she decide to step down on June 724th May 2019 Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Wetin pipo dey tok about Beyoncé for Lion King Why dis Netflix feem about 'Jesus' dey make pipo vex Wen one fan ask oga Fiege weda dem get any plan for more LGBT characters inside Marvel feems, especially di T, trans characters, e reply say "Yes, absolutely. |
INEC - Nigeria Elections 2019: Fire burn 4695 card readers but no shaking for Anambra election - INEC 12 February 2019 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Na container wey dey inside di INEC office di fire burn Nigeria election bodi INEC say na 4695 smart card readers fire destroy for dia Awka office inside Anambra State, southeast of di kontri. |
Skip Twitter post, 1 Buhari Appoints The Dead Late Senator He Mourned In 2016 To National Press Council Board. |
Another thing we de for inside dis tori Menzgold: Accra court slap Nana Appiah Mensah plus GHc1 billion bail condition26th July 2019 Nam 1: Security Operatives carry Menzgold CEO go Police HQ after he arrive Ghana11th July 2019 Menzgold: "I invest Ghc760,000 all lock inside, if President Akufo-Addo no speak we go die"24th December 2018 Menzgold do clients for Ghana 'mugu' plus fake gold 'Aurum Utalium' den sheda lock dema investments?26th September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Skip Twitter post, 6 Typical of the Brits. |
Wia dis foto come from, Jesse B. Awalt/Released/Pietro Naj-Olear/Ricardo S Wetin we call dis foto, Plenty African leaders dey prefer treatment for abroad People don complain before on top why presidents like Muhammadu Buhari for Nigeria, Eduardo Dos Santos for Angola and Zimbabwe's Robert Mugabe dey always travel abroad for treatment and hospitals and clinics dem for dia own country dey suffer. |
Another thing we de for inside dis tori Why Gbenga Daniel resign from PDP, 18 years afta e join dem16th March 2019 Rivers Govnorship Election: Sojas and jaguda pipo cause katakata on voting day16th March 2019 Rivers State: Why e hard to do election wey no dey get k-leg?15th March 2019 Emeka Ihedioha: INEC don declare PDP candidate winner of Imo Govnorship election11th March 2019 Nigeria 2019 Elections: 6 Division Nigerian Army don arrest 67 pipo wey tiff ballot box6th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
ure for coronavirus: Nigerian researchers announce say dem develop Covid-19 vaccine? |
See how you fit watch am - Bundesliga schedule: Live matches return afta coronavirus - See how you fit watch am 16 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Bundesliga don set record as di first major league to restart during di coronavirus pandemic and for millions of football fans, di main kweshion na how to watch di matches, live. |
People bin dey expect Mugabe to announce say im dey resign when im make broadcast for state TV to im country people. |
3 September 2017 After Super Eagles of Nigeria win 4-0 against Cameroun for home, dem go travel go Yaounde for di return leg on Monday. |
"Make tori pipo report Covid-19 for way weh e no di support stigma for pipo, race or kontries weh deh test positive", Mussa tok. |
Another thing we de for inside dis tori YOU DON SEE LATEST TORI WEY CONCERN EKITI ELECTION: Tins don begin dey scata Nigeria main opposition Peoples Democratic party - PDP claim say di July 14 Ekiti governorship vote na rigging full inside.16th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Anthony Joshua na Nigerian-British boxer 'I come to fight, I no siddon one corner dey make decisions'. |
Dem say di players for fit make di team based on dia talent and performance. |
No perfect system dey anywhere in di world," Keyamo bin caution. |
Small portion of her small intestine, like 50cm dey outside di chamber wey e suppose dey.' |
"Even as some pipo dey try to spoil my reputation and use di bank governance procedures, I maintain say I dey innocence with regard to all di accuse wey wan stain my honour and integrity," he wite am. |
Im also tok say di state gomen don do Mobile Court within di area to deal with truck drivers dem wey wan spoil goment plan to free di roads. |
UNICEF - World Pneumonia Day: Nigeria get di highest number of children wey don die - UNICEF 12 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mama dey look her pickin for hospita Nigeria get di highest number of pikin dem wey dey die of pneumonia for di world, dis na according to UNICEF. |
Aisha say dem di fear for dia lives as women, as di gunmen fit rape dem and dia girl pikin dem. |
Di prosecutor go carry di document go meet di judge wey go con determine whether di accuse get case to answer or di matter for di document no too strong for di prosecutor to begin dey drag person go court. |
Lionel Messi goal wia im dribble from inside im own half don win best-ever Barca goal 29 March 2019 Wia dis foto come from, Getty Images First position: Lionel Messi. |
However, Hushpuppi lawyer Gal Pissetzky tell local media say na only transfer dem transfer im customer from Chicago go California, no be say na free man im be. |
But wetin you know about di country? |
Anytin you buy here for America na you go take your hand fix am by yoursef - na DIY kontri. |
Dis new service go provide local, regional, plus international news, join with analysis wey go bring di world to di people for West and Central Africa and come report di region to di rest of di world. |
Police IG order "Operation Puff Adder" for Southern Nigeria E say some of di groups wey im go suggest make dem contact na: "Traditional rulers, past heads of service (no matter how competent or incompetent dem don be and how much dem don contribute to di mess wey we all dey now), past heads of para-military organisations, private sector, civil society, community leaders particularly for di most affected areas, present and past governors, present and past local goment leaders, religious leaders, past Heads of State, past intelligence chiefs, past Heads of Civil Service and relevant current and retired diplomats, members of opposition and any groups wey dem see say dey important too." |
Di United Nations and di US embassy don already put some districts for Malawi for mind as places wey dey dangerous for their workers and citizens sef. |
Authorities tok say im bin shoot police before im surrender. |
After di papa break di door around 8.30am when di girls no wake up to start preparing for school, dem rush dem to Abdullahi Wase Hospital where one doctor confam after tests say na insecticide kill dem. |
Harrysong: 'Na falling hand if you go tok say you dey depressed' Dem no support media player for your device Harrysong: 'Na falling hand if you go tok say you dey depressed' 3 May 2019 Nigerian musician Harrysong make pipo fear wen tori bin come out say e dey battle with depression. |
Another thing we de for inside dis tori Wyclef Police Ibadan: Police arrest viral video suspects in lady 'dehumanization' and sexual harassment for robbery case - Official25th July 2020 Nigeria police recruitment 2020: How much be Nigeria police salary? |
Skip Twitter post, 1 #EmployChevronTrainees This is a protest due to forced labor and training scam currently being perpetuated by Chevron Nigeria Limited (CNL) after 151 graduates were engaged but perpetually kept as trainees for the past six years with the company's management not staffing them. |
Joyce Babatunde - 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde Dem no support media player for your device 'I be beautiful mistake' - Joyce Babatunde 24 June 2018 Cameroon Joyce Babatunde nova lef Anglophone crisis stop e passion for music. |
Di state, wey don suffer plenty fight-fight for more than a decade, bin enjoy small peace for two years before di gunmen return in September. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria e-passport: Those wey no get national identity number, no go get new passport17th January 2019 President Muhammadu Buhari don launch new Nigerian passport wit 10-year validity16th January 2019 US Embassy don suspend Dropbox visa renewal program afta five years14th May 2019 Nigeria/South Africa go give 10 years visa to businessmen and academics5th October 2019 Na Singapore passport get power pass for world26th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
As counting start voters kam back for control dia vote and deh say dis taim, "man no make erreur' say deh go protect dia vote. |
According to tori, na from inside car di di attackers take shoot di officers dem come drive off. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many African kontris dey also borrow from China South Africa Presido Cyril Ramaphosa and some of im representatives sign agreement wit China to give dem economic growth and education opportunity for money wey pass $1 billion. |
Rise & fall of Sudan longest-serving ruler $130m cash dey inside Omar al-Bashir house Bashir deny all di charges of corruption and illegally possession of foreign currency. |
Two oda passengers dey inside di 26-year-old striker car - anoda player from George club side Enugu Rangers FC, and dia friend. |
Adams Oshiomhole: Victor Giadom say Appeal Court judgement no favour Abiola Ajimobi as APC Acting national chairman afta Oshiomhole suspension |
Game of thrones Jon Snow dey battle 'personal issues' afta di show end |
pic.twitter.com/PJMOgczPiC— Kwankwason Tuwita (@baba__________) March 12, 2020 End of Twitter post, 1 Why Sanusi go Awe town? |
See WHO new advice ontop di use of facemask Why African Development Bank approve 111. |
To chop dinner early fit reduce risk of breast and prostate cancer |
'Women wey dey use dangerous 'skin-lightening products' dey risk dia health' By Swaminathan Natarajan BBC World Service 7 July 2019 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Chemicals wey dem use to make skin lightening creams fit cause major damage to di skin "I look very bad on my wedding day. |
Another thing we de for inside dis tori School resumption in Nigeria: Latest update on how Polytechnics and Colleges of Education dey reopen afta Covid- 19 lockdown16th September 2020 Latest on school resumption in Nigeria: Why University students go fit still remain for house even afta goment reopen schools14th September 2020 "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 UBEC Federal Teachers recruitment 2020 - How to apply ontop di portal for Universal Basic Education Commission programme10th September 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.