text stringlengths 21 14k |
|---|
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Facebook don face yab say dem no comot di ChristChurch footage from dem site Facebook don tok say dem dey tink to introduce block for live streaming afta di attack and on Thursday announce say dem go ban white nationalism from di site. |
Di Nigeria minister of Agriculture bin visit di family and say e dey wrong for police to beat pesin die sake of traffic offence. |
For di sport, men dey play game of five sets and women dey play game of three sets. |
uju Banton: Di ogbonge Reggae star don comot prison afta 7 years 8 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Buju Banton na Jamaica biggest reggae star since di late Bob Marley Jamaican reggae star Mark Anthony Myrie AKA Buju Banton, don return to im kontri afta im comot prison for America. |
Di National Vice President of Miyetti Allah Cattle Herders Association, Husaini Yusuf Bosso na im tell dis one. |
Cameroon: military court declare Mancho Bibixy, odas guilty for terrorism, revolution |
One female Member of Parliament, Upendo Peneza tok say di ban go dey hard to implement. |
Tori be say EFCC don dey investigate di former govnor on top accuse say Mukhtar Yero get role inside 750 million Naira campaign moni for PDP during di 2015 general election. |
Meanwhile, Global financial analyst Fitch predict for dema 28th August, 2018 report inside predict say Ghana go fit face some risks from di $2 billion bauxite deal if di value of di bauxite start dey drop. |
Before-before e dey very hard for young pipo to come out to contest for election and that one na because di constitution no allow. |
Before, for make ID wen pesin get birth certificate and certificate for nationality bi easy, you just go police pay de moni (FCFA 3500) deh give receipt den afta three moons deh go collect de ID. |
She also say "For di last 10 years, dem don kill one thousand rangers wey dey protect Rhino for Africa" "So dis matter affect people live too" Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Omar al-Bashir For April 11 dis year, afta months of protests, Sudan military step in and finally pursue dia President Omar al- Bashir comot from power . |
Professor Paul Ndom, Medical Oncologist, Permanent Secretary for national cancer control program, say deh wan start registry for cancer and train more oncologists, sensitise for check cancer early for dia plan for 2019-2021. |
Im add say di man approach di aeroplane with one bag wey im drop inside di engine. |
Nigeria goment bin don tok say no be dem hold Nnamdi Kanu. |
E no too tey wey di same Magaya still come out with lipstick wey im tok say go make pesin blood pressure. |
Super Eagles jersey wey everibodi wan buy Dem no support media player for your device Super Eagles jersey wey everibodi wan buy 28 May 2018 As Russia 2018 don nearly reach, many pipo for Nigeria dey prepare dia maind to support di Super Eagles, weda na for home or for Russia and one important ingredient to make dis tin happen, na di Nigerian jerysey. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'No be clean up, na cover up'29th June 2018 Video, Oil spill dey kill children for Nigeria?5th December 2017 Group still dey fight to clear Ken Saro Wiwa name24th April 2018 Video, Solution to clean Niger Delta pollution fit come from Mangrove - Nigerian expert22nd July 2019 Netherland court give Ogoni widows go ahead to cari Shell go court1st May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Christian Bassogog (Cameroon & Henan Jianye) 6. |
From reports wey we gada, dem born and raise am for Lagos wey be Nigeria commercial capital. |
Den eat dis food Beware of fake or plastic rice for Cameroon Even though dem gats do more research to show say di tin dey do di same tin for humans, di scientists believe say di tin fit affect cancer treatment and prevention. |
Her family begin worry say she no dey safe. |
Another thing we de for inside dis tori US: Court don stop President Trump latest travel ban order18th October 2017 Taylor Swift Don Win Case Against DJ Mueller15th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers30 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Tori be say, for 2011, im pursue wife number twelve because she go 'play ball' with anoda man wey be minister of justice for di kontri. |
Jada Pinkett and Will Smith confirm say true-true she get relationship with August Alsina See how many times Jada Pinkett and Will Smith don comot to address dia marriage mata She describe di romance as "Entanglement". |
Another thing we de for inside dis tori 0:24 Video, Nigeria Customs seize guns for border, Duration 0,2411th September 2017 ISIS scare: Ghana police don begin investigation16th January 2018 Nigeria: Governors don approve $1 billion to fight Boko Haram15th December 2017 Nigeria ,Turkey go join hand fight terrorism and weapons smuggling22nd October 2017 Nigeria: How Customs seize 1,100 guns for port11th September 2017 Lagos Police don arrest 256 suspects for Mushin and Surulere area2nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
How di strike dey for Port Harcourt Karina Igonikon, BBC Pidgin Port Harcourt Reporter BBC Pidgin also visit di Rivers State University Teaching Hospital RSUTH see say dem never begin strike dia. |
Wetin we call dis foto, Sani wish say im fit jump upandan like oda pipo. |
Di driver comot to talk say wetin di actress bin talk na lie. |
Na di question plenty people bin dey ask before on top di second round of presidential election for Liberia. |
Dapchi Girls: Adamawa don ban visitors for dia schools |
aul Biya: Swiss court sentence Cameroon President e body guards for seka 'barbaric behaviour' 4 July 2019 Wia dis foto come from, AFP Swiss court don sentence President Biya e six body guards for seka dia brutal behaviour for tori pesin. |
Dis na di first time for di 55-year history of di number one African club competition say dem no go finish match for di home-and-away final pattern. |
My fear na to avoid to dey alone for di same place wit her. |
Wit all dis, fear na say violence di increase for Cameroon secondary schools more especially as deh also seize knives for goment high school Leclerc inside Yaounde, den seize knives and oda objects too for government high school Obala. |
Ramaphosa na di only candidate wey parliament chose to elect on Thursday for dia parliament house to become president. |
For di first time wey dem play for World Cup in 1998, di pesin in charge of Bafana Bafana na Frenchman Phillipe Troussier. |
Dis one mean say Nigeria economy increase by 0.17% between 2018 and 2019. |
"Anybodi wey wan get fun, make im go do am for im house," na so di CP Legal tok. |
"But di judicial process need to dey clear and truthful... to punish di wrong pipo go make dem scapegoats." |
ria Army don deny claim say dem sacrifice hundreds of soldiers for northeast 2 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di Nigerian army don deny claim say dem set trap for soldiers for Operation Lafiya Dole to die for di hand of Boko Haram militants for di north east of di kontri. |
Sustained street demonstrations happun for placefor Morocco, Iraq, Algeria, Iranian Khuzestan, Lebanon, Jordan, Kuwait, Oman and Sudan. |
Cameroon presidential elections go hold for October Cameroon dey try to delay elections Skip Facebook post, 1 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC. |
For Group B for de 2019 Africa Cup of Nations qualifiers Cameroon get 8 points afta Morocco wit 10 points weh deh don qualify, Comoros 5 points an Malawi 4 points. |
hris Ngige - Di way Buhari dey take siddon for chair show say im dey fit to rule - Chris Ngige 4 September 2018 Wia dis foto come from, BashirAhmad/Twitter Wetin we call dis foto, Tori be say Buhari waka 800 metres from mosque go im house during Eid-el-Fitr muslim celebration recently 75-year-old Nigeria President Muhammadu Buhari dey healthy pass than 80% of Nigerians. |
Churches wey dey worship on Saturdays go also dey allowed to hold worship. |
Dem also no build big canal wey fit carri di flood wey dey come wen rain happen as di area dey on di sloapy side.As di rain come, e full di whole drainages, begin enta houses wey dey below drainage level and also cover di streets wey dey di area. |
Police arrest officers wey kill two suspects for viral video |
Na warning dem give, say this period na serious race to fit meet up, find those when fit still dey alive. |
UEFA Champions League: Real Madrid don ready to defend trophy |
Eto'o Fils, African Player of the Year don answer Hugo Broos for weti weh e tok before Lions play friendly match with Kuwait. |
Professor Chukwuma Osakwe, wey be ogbonge history pesin for Nigerian military mata, follow BBC tok wia e say fight-fight wit Boko Haram and also Niger Delta militant palava, follow for wetin dey take lives of our armed forces dem. |
The Index will reinforce the cybersecurity performance of various government entities across Dubai in the global race to cyber resilience. |
Dis election dey come two years afta di kontri elect President Paul Biya Biya wey be di current president of Cameroon don rule di kontri for ova 35 years, e go leave office for 2025 afta im seven year term end. |
Villagers tell Boukar say 16 pipo die, but security officials say na 15 and de pipo weh deh wound dey for hospital. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But Denrele say no be today di yabis start. |
Opposition leader Raila Odinga announce say im go swear imself in as president next month. |
But, Seedorf bin also say e no want call players weh deh go travel for 48 hours only for kam play one match. |
For social media, pipo dey shout say Niniola no allow dem sleep well with di kain tins she use her music dey tok. |
Ayuba Waba wey be Nigeria labour leader tell BBC Waba say why dem dey shut down MTN office nation wide be sake of say MTN dey violet labour laws for Nigeria. |
Bad soldier lobbying Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Scene from di feem 13 Hours: Di Secret Soldiers of Benghazi 13 hours: Di Secret Soldiers of Benghazi na 2016 action feem wey dey based on 2012 US Consulate attack for Libya city. |
Edo election update: Ize Iyamu don win di APC govnorship primaries for Edo state |
''Contrary to fake reports, she dey alive - our security agencies assure us-, and goment dey committed to her safe return, as well as all oda hostage dem. |
Before, dem bin use floppy disks to: Transfer small-small files from one computer put inside another one. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram I waited patiently upon the Almighty the King of kings, he eventually did it in the midst of many trials. |
Wetin 5,222 megawatts electric fit do? |
For 1798, dem publish di results and dem form di word vaccine - from di Latin "vacca" for cow. |
Dis office go investigate all corruption cases wey involve government officials den people for private sector but dem too dey chop wanna money waa-waa! |
#NGAARG— Lolade Adewuyi (@Jololade) November 14, 2017 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Finally we've beaten the Almighty Argentina fair and square No excuse No Messi,No Moses No Romero, No carl No Icardi, No Ighalo No Gonzalez.H, No Simon.M No more complain .#ARGNGA— IDEHEN KINGSLEY.A (@idehenkay) November 14, 2017 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 After seeing the Super Eagles performance against Argentina, how far do you think the Eagles will go in next year World Cup— Busy Buddies (@thebusybuddies) November 15, 2017 End of Twitter post, 5 Di World Cup finals draw go happen on Friday, 1 December for Moscow for di State Kremlin Palace concert hall. |
10,000 of dis pipo na Nigerians. |
Nigeria police redeploy 13 Assistant Inspectors General of Police |
Dem born am for Benin City, Edo state. |
Another thing we de for inside dis tori INEC Chairmo Professor Mahmood Yakubu say 'no election result sheet dey wrong hand'19th February 2019 Buhari ballot box 'snatch and die' tok fit cause katakata for dis reasons19th February 2019 Buhari ballot box: Army or police wey carri gun no get any bizness near polling unit - INEC19th February 2019 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Nigeria news: PDP say President Muhammadu Buhari order to military na direct call for jungle justice18th February 2019 Election Postponement: How INEC put coma for my wedding19th February 2019 INEC don promise to take proper care of corpers during election19th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?15 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
People make excited say he manage bring discipline for there, which be one of en celebrated traits. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sojs inside dis foto dey patrol for streets on Tuesday afta dem hear gunshots Oga Keïta win a second term inside elections in 2018, but pipo don dey vex ontop corruption, anyhowness alias mismanagement of di economy and di rise of communal violence insidd areas of di kontri. |
Meanwhile di state goment don send condolence message give families wey lose dia loved ones for di explosion. |
With 335 win to im name, e mean say Messi don win more La Liga matches pass any oda player for di league history even pass former Real Madrid goal keeper Iker Casillas. |
Musa Wada - PDP: Like di APC, di PDP governorship primary for Kogi carry katakata follow body. |
Pentagon say report for investigate on attack wey kill four US soldiers for Niger for October no go come out till January 2018. |
Now she don win depression and fear hands down, as e be say she don dey recover with di help of Mental Health in Primary Care (MeHPhric) wey be one NGO wey dey help treat pipo wey dey suffer dis kain sickness. |
But for im ruling, Justice Foskett say im no dey convinced say di teaching bin dey "negligently inadequate". |
Another thing we de for inside dis tori Caf Awards 2019: Sadio Mane, Asisat Oshoala win African Player of the Year7th January 2020 Afcon 2019: Algeria na di champion of Africa19th July 2019 Caf Awards 2019: Mane, Salah, Osimhen collect nomination for AFOTY24th November 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Di video wey get ova one million views na 20 minutes 35 seconds long. |
NAF tok dis one for press briefing on Sunday, 19 July, 2020. |
Dem dey offer Black Friday sales dia at awoof prices. |
Di case na about di oil block wey di companies bin buy for 2011. |
Rivers: Wetin we know about police arrest of five women wey dey buy and sell pikins for Port-Harcourt |
For en residence inside de poor neighbourhood of Fadama, he talk de house people sey make dem always leave en gate open. |
Dis accident dey happun one week afta anoda boat tumble for Bakana river andoa one man die. |
Now, di family dey find di rest of di money wey go complete Musbahu operation. |
Cameroon national dialogue: Weti you get for know about dis six days meeting |
pic.twitter.com/TMeR8lN7KF— Mosvin Bami (@mosvinbami) October 17, 2018 End of Twitter post, 6 Tori say Diddy wey be 48 years first meet Cassie wey be 32 years for early 2000s, afta she sign enta im label, Bad Boy Records, Rumours come later fly for 2007 say two of dem dey date but na for 2012 di couple come announce dia relationship for public public. |
Why pipo dey mistake Croatia presido for one American model? |
BBC Tok Tok pesin Mansur Abubakar meet wit Mallam Hardo Ruga wey dey for Kumbotso LGA for Kano to see how di present ruga system be and wetin Fulani pipo tink of goment plan plus di suspension. |
Abdulmumini Jubril move di motion wey Hon. |
Under NVP 2020, Nigeria immigration don increase di number of visa classes from 6, to 79, to make sure say visas match well to di purpose of di travel, and dis don help improve processing and response. |
Afta she read di letter, she contact her real mama through di adoption agency. |
Her account, like dat of many young Chinese influencers, full with beautiful fotos of travel adventures, parties and fine-dining experiences. |
remove dia tori, apologise to Nigerians both for home and yonda?" |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.